text
stringlengths
21
14k
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Tiwa Savage don release plenty hits including 'Mr Lova Lova' ft Duncan Mighty, 'Diet' and 'Tiwa's Vibe' all wey hit di No.
United Nations Refugee Agency say all these people don dey run enter Uganda since 2013, because of war wey start for South Sudan, and the hunger wey still dey worry many people.
India voter vex cut off im finger comot because e vote di wrong party 19 April 2019 Wia dis foto come from, Yogesh Kumar Singh Wetin we call dis foto, Oga Kumar say e by mistake vote for di "wrong" political party One Indian voter don vex cut im index finger comot afta e find out say e do mistake vote for di political ...
https://t.co/jpGySf94wk— Femi Gbajabiamila (@femigbaja) May 19, 2018 End of Twitter post, 1 Di bill wey don pass second reading na to amend di Electric Power Reform act wey already dey ground.
Election campaign bin bi for February and candidates tour de tour to win de minds of 6.6 million votes.
Why are y'all surprised at the massive crowd?
Ghana, Jamaica visa free travels from July How Ghana overtake Nigeria for Foreign Direct Investment Ghana na highest Gold producer for Africa "Tourism go rise if we relax visa requirements for entry into South Africa.
"Coalition never ever win to remove incumbent president from power for Nigeria, merger fit work like wetin happun for 2015, but say dem just come togeder to endorse candidate e never work, but there is always a first time."
On Monday 7 November, di association members dey plan to vote to see if members fit go on strike.
Di jolli wey dey follow dis one pass Eid el Fitr own because dis na more of a celebration.
Another thing we de for inside dis tori Genevieve Nnaji don sign film deal with US agency9th October 2018 Kevin Spacey: Netflix don suspend season 6 of House of Cards1st November 2017 This is America: Di video of rapper Childish Gambino wey dey make pipo talk10th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effe...
''For abroad, oyinbo pipo don dey see sense wit African designs but di wahala be say local companies nid big money to enta overseas market before dem fit make sweet profit."
President Nana Akufo-Addo also announced three month tax holiday give health workers for Ghana starting April 2020.
Sellers dey complain say pipo no gree come buy while buyers say price too high for dis economy.
Police bi arrest teachers dem for February 27 as dey bi komot for road for march for push government to pay dia 14 months arrears and oda allowances dem.
He say di incident shock many staff and patients and most of dem don go house.
Morocco Journalist go face trial for 'abortion and adultery'
Federal High Court disqualify APC Deputy Governor Candidate for Bayelsa New date for Kogi, Bayelsa Gov.
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Nigeria military dey make di work of aid agencies difficult - HRW5th March 2020 Boko Haram: Why Chad dey withdraw dia sojas from military operation for di region11th April 2020 Boko Haram attack: Dem kill 81 pipo come kidnap seven for Borno, northeast Nigeria11th June...
E tok say im dey get "di right treatment" wey go help treat dis disease wey no get cure, and im go reveal more for di documentary series about im life wey go dey YouTube soon.
Skip Twitter post, 1 If you're a drinker or partyrider, you likely agree with me that moments like this, one hardly takes cognisance of the consequence until it boomerangs.
Afta Linda close from work, she decide to hang out wit her friends at about 11pm - one day before she suppose pass out from youth service.
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe wan give pipo license to grow marijuana28th April 2018 Why Elon Musk dey shack gbana for web video7th September 2018 NDLEA don arrest jaguda pipo wey hide 7.5kg cocaine inside heavy duty pipe4th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6...
Another thing we de for inside dis tori Monkeypox disease don enta Cameroon - Health minister18th May 2018 Five ways to better health for 20182nd January 2018 World Mental Health Day: UK don appoint Minister of Suicide prevention10th October 2018 Wetin cholera be?11th September 2017 Zeal Akaraiwai: Di Angel wey dey use...
'I go carry Nigeria go di next level' 15 February 2018 Wia dis foto come from, AFP/Getty Wetin we call dis foto, Buhari say im government dey focused to solve di challenges for Nigeria President Muhammadu Buhari don promise to take di country go di next level, even tho things dey hard for Nigeria now.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Simi fans dey yab her 'belle'19th March 2018 Skepta: Nigeria-British rapper don become chief6th April 2018.
Wia dis foto come from, FACEBOOK Wetin we call dis foto, IYIOLA OMISORE dey chop corn for public during im campaign Wia dis foto come from, Facebook Wetin we call dis foto, Shehu Sani dey share transistor radio give pipo during wen im dey contest di Kaduna Central Senatorial District under di platform of All Progressiv...
See police contact wey you fit complain to if you apply 25 July 2020 Wia dis foto come from, NPF/Twitter Wit less than a month to wen di Nigeria Police recruitment exercise go end, di police force don release update on wia applicants fit raise complaints, if dem dey face challenges or technical difficulties as dem dey ...
Cholera na sick weh e dey laik came no go.
Obaseki say di idea make sense for di UK but e no make any sense for di legal system inside Nigeria: "How somebody go thief fowl for Lagos dem go come put am for prison inside Benin republic?"
Wia dis foto come from, Getty Images How pipo take receive dis new study?
I just see am as way of life.
Dis kana slow school start for Anglophone regions na for seka say separatists force ghost town and lockdown, make population stay for house.
Wetin we call dis foto, Na local rice Nigerians fit see for market by end of 2018 So if person wan start rice farm for Nigeria, where you go begin from?
"She bin dey make some strange sounds, but wen I call doctor, dem tok say dat one dey normal."
Although di song drop on Saturday night, tori be say a week earlier for one popular Facebook Red Table Talk episode, 49 year-old American actress, Jada Pinkett siddon wit her husband, Will Smith discuss her past romance wit di 27-year-old rapper, August Alsina.
Another thing we de for inside dis tori Bukola Saraki wan pursue Buhari comot as Nigeria President for 201930th August 2018 Bukola Saraki: Na to resign go pay am pass - Oshiomhole15th August 2018 Nigeria news: Saraki visit Obasanjo plus oda ogbonge tori dis Tuesday14th August 2018 Bukola Saraki say anoda goment dey ope...
Skip Twitter post, 2 In the words of the legendary Frank S - I’m afraid the time has come my friends.
Abiniro Collins na Artist for Lagos, south west Nigeria, wey no dey use eye see spoon.
#BBCGovDebate: Seven takeaways from Delta ASUU don suspend strike 'Buhari and Jonathan fall hand ontop security mata' Rabiu Ahmed of di AAC say both goment of Buhari and Jonathan no try on top security.
Last-last Brown music career pick up and im settle with Rihanna.
Na test dem dey use for am for six country : Chile, Israel, Italy, Portugal, Turkey, and Uruguay.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, State media release dis picture of one of North Korea first nuclear weapons test dis year, wey provoke US President Donald Trump Washington bin tell di U.N. Security Council on 8 September say make dem call meeting dis week, to vote whether to add more sancti...
Di building wey dey for Mafoluku area inside Lagos, bin dey undergo minor renovation wen one part of di building fall.Promise tell BBC Pidgin say dem rush three pipo go hospital afta di building collapse but add say na minor injury dem get and some don leave di hospital.
West African leaders agree $1 billion to fight terror
E also dey good to use hand sanitizer especially if you don dey out for public.
2 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem dey call Winnie Mandela mama of di nation because of di ogbonge role she play to stop apartheid for South Africa Winnie Madikizela Mandela wey be di former wife of South Africa first black president, Nelson Mandela don die at di age of 81.
Warigon still talk say, ''WHO go continue to help states wey don suffer new cases of Lassa fever, we go give dem di tins dem need to investigate new cases, treat patients, prevent new sickness etc.''
Make we encourage pipo wey dey di business dat is pipo wey dey supply gas, wey dey generate power, wey dey transmit and di pipo wey dey distribute.
Di President talk say di number of pipo wey Boko Haram don kill for Taraba and Benue put togeda no reach di one wey don die for Zamfara State.
Right now Ghanaians conf safover sake of di US Embassy, Government den Opposition all get so-so tori nkwaaa.
But wit dis new royal decree, now dem fit give Saudi passports to any citizen wey apply for am, and anyone wey don dey ova di age of 21 no need permission from man to travel.
BBC conference go torchlight how fake news fit affect Nigeria elections President Buhari no fit speak Fulani again, where I tok am?- Lai Mohammed Oga Osinbajo also say make pipo join hand to help regulate social media more.
Madam Adeaga say pesin go tink say pipo go dey cook by demsef more, but instead dem prefer to call her for soups.
Kellyanne Conway, Sarah Huckabee, Steve Bannon, Sean Spicer and odas wey resign, chop sack under Trump for White House 24 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images/EPA Kellyanne Conway don announce say she dey resign from her post as Senior Counsel to US President Donald Trump.
Di police tell BBC say dem steal money and jewellery but dem no fit talk di total of wetin miss.
pic.twitter.com/b4Vr4mm76b— Not Match of the Day (@NOT_MOTD) February 11, 2018 End of Twitter post, 2 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I a...
Di Spain palava begin wen di Catalan government organise independence referendum, after di Constitutional Court don declare say na illegal something.
Dis one mean how many times content for phone screen dey refresh per second.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 According to eye witness dem wey tok to Reuters and AFP, some Sudanese soldiers raid di office of one group wey dey linked to di President ruling National Congress for Khartoum.
Barry Lategan snap dis foto for 1966.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Maya Angelou na friend and inspiration to plenty ogbonge people like former America president Barack Obama and Martin Luther King She also spend time for Africa, first for Egypt and den Ghana, where she work as editor and freelance writer and also for di Univ...
Na Finance Minister Ken Offori Atta shift mouth go dis side on Wednesday as e dey announce details of di $15 billion spend-money plan wey dem give di country parliament to approve for next year.
Meet di 'animals' wey dey compete for AFCON 2019 Nigeria don qualify for last 16 of Women World Cup Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Meet di 'animals' wey dey compete for Africa Cup of Nations for Egypt As di Africa Cup of Nations dey kickoff for Egypt on Friday, 24 African kontris with different nic...
''But di worst thing wey happen few months ago na wen dem wan by-force make court and school dem for Southern Cameroon dey use French as official language.''
Another thing we de for inside dis tori Funke Akindele: Celebs dey congratulate di Nigerian actress say she born twins22nd December 2018 Nigeria: P-square dey break up again?25th September 2017 Mo'Hits: D'banj and Don Jazzy don announce reunion21st March 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs ...
Nigerian wrestler Ogbonna John na world No 1 No dey use Crucifix denge pose - Pope Francis Although say im dey too young to fight, for now im focus na to continue to improve as boxer.
Rivers state na majority Christian state for southern Nigeria while Kano na majority Muslim state for northern part of di kontri.
Nipsey Hussle: Five facts you suppose to know about di murdered African-American LA rapper
While Lilo wey her real name na Boluwatife Aderogba na 23 years old dietician from Lagos, Nigeria.
De hospital also take de sample for chop for see weti dey inside.
"Dem don already try dem now, dem don imprison dem, e don condemn dem and for Cameroon if dem say person be terrorist na death be dat."
- Chris Ngige: Bola Tinubu, Hon Faleke vs Minister 'palava' - Annette Arotiba 23 July 2020 Wia dis foto come from, InSTAGRAM Wetin we call dis foto, Chris Ngige, Ahmed Tinubu and James Faleke Chris Ngige, Honourable James Faleke and Asiwaju Bola Ahmed Tinubu drama wey happun on di floor of Nigeria House of Representat...
Leave am to cook for 20-30 minutes so di egusi balls go cook well-well.
And I will NOT EVER go to South Africa again for any reason until the SOUTH AFRICAN government wakes the fuck up and really performs A miracle because I don’t know how they can even possibly fix this.— Burna Boy (@burnaboy) September 3, 2019 End of Twitter post, 1 Nigeria rappers Ycee and South African rapper AKA drag ...
"Codeine na very-very dangerous drug wey dem put inside cough syrup wey fit make you craze, e dey also affect di liver and kidney and dis wan fit lead to death."
Another thing we de for inside dis tori Linda Ikeji don born boy pikin17th September 2018 Tiwa Savage don become first woman to win MTV Best African Act5th November 2018 Cardi B don break up wit her husband Offset afta one year5th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and weti...
Wia dis foto come from, Bayo Omoboriowo Wetin we call dis foto, President Buhari inside im office Im go also do meeting with US President, Donald Trump.
Di big senators wey lose dia seat for di 2019 elections 'Na God will' Wike send message to APC as Appeal Court throway Abe case for dustbin From di results of elections wey INEC publish, election for two senatorial seats Rivers East and Rivers West and five federal constituencies wey be Asari Toru/Akuku Toru, Degema/Bo...
"I see three of those papers yesterday, all of dem na fake" Na so Mr. Ojijeogu tok.
Di next thing I see na calls and texts say dem don arrest and detain her.
30 October 2017 After President Muhammadu Buhari don study di report wey di pane submit, e come sack Mr. Oke wey still dey under suspension.
Another thing we de for inside dis tori Angola: President dos Santos go step down23rd August 2017 Why Angola election enter day 224th August 2017 Angola Election: Opposition fear vote counting for night23rd August 2017 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election58 minutes wey don pass I...
One woman wey try to pour chemical for di monkey come fall inside di chemical dem get to carry her go hospital.
"For those wey no be Kano state indigenes, we dey carri dem go motor park, pay for dia transport fare to dia state."
And for dis mata I just feel like say God tell me to sitdon."
ASA say as South Africans, deh get responsibility from dia law and from apartheid experience for contest di decision for seka say e di violate human rights.
pic.twitter.com/0GRmBrHq0v— Uncle Eruted || follow back (@eruted_11) December 5, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Wait seriously?
Another thing we de for inside dis tori Why China dey chop African Donkey Di way China dey take torchlight find donkey meat don dey cause palava for some parts of Africa30th August 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' ...
Senator Ademola Adeleke dey face court charge for exam fraud 31 October 2018 Wia dis foto come from, Ademola Adeleke/Facebook Court on Wednesday charge Nigeria dancing senator Ademola Adeleke and four oda pipo unto accuse of exam wayo.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Kah Walla: I dey...
Blue film actress don carry US President Donald Trump go court again
Di treatment wey Dorcas collect na part of one of Sightsavers dem programmes, UNITED, wey dey get money from UK aid.
Another thing we de for inside dis tori Police don gbab two men wey tiff deadi bodi from mortuary, demand N4m ransom14th September 2018 Go-slow hold robbers wey go rob bank14th June 2018 Govnor Ganduje say na armed robbers tiff N6.8m wey vanish for Kano Zoo18th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effec...
Why I assault lady for CCTV footage - Elisha Abbo No mata what I dey sorry - Elisha Abbo But im don since beg Nigerians and di woman im beat for di CCTV video to forgive am.
E reach 20,000 people wey die sake of say dem suspect say dem want wan fight government.
‘Bloody widow’ tag bore Ghanaians blast NDC MPs John Dumelo wan contest Ghanaian parliamentary election Di NDC release press statement den take explain say di incident happen while meeting dey go on between di National Chairman, General Secretary, Deputy General Secretary den Regional Executive Committee which dey go o...
As you dey go up, di air quality go dey improve and so pipo wey dey stay upstairs go dey enjoy more fresh air.
"E bi be honour say deh choose ma design for represent Cameroon, I bi glad sotey, though for Cameroon pipo dey no respect fashion design.
Di America player come return to Tennis when her son never even reach three months.