text
stringlengths
21
14k
Well, one London-based investment company Carteret Analytics feel say dem get one formula for footballers, wey dey dia system to take advise three Premier League clubs on new players dem fit sign.
On Wednesday, Nigeria Minister of Education Adamu Adamu bin tell tori pipo say goment don get di AM radio broadcast licence to reach herdsmen for different parts of di kontri as part of wetin dem dey do for nomadic education.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Afta di event, di ruling AK Party for Turkey come release di foto dem as dem wan do elections for di kontri, wey Erdogan win clear clear Many politicians begin ask kwesion weda Ozil and Gundogan dey loyal to Germany.
Nigeria get very strict law but dem go only allow abortion wen woman life dey in danger.
Police, soldier, DSS, NSCDC wey carry weapon na im join full ground to maintain peace and order during di protest.
No new changes for places of worship, di policy still remain di same.
Singh also tok say no sign or marks or wound bin dey dia bodi.
Lagos traffic: See 9 ways you fit use take escape go-slow WhatsApp dey help Mozambique do igbo bizness?
18 years old singer wey believe say university education no be di ultimate.
"We need una make una stand with us, march with us, di society make we comot dis gomental oppression, show us say you dey here for us!
Facebook want to create computer money wey go provide cheap and secure ways of making payments, weda or not di user get bank account.
Wia dis foto come from, ANN TELNAES / WASHINGTON POST Di International Cities of Refugee Network (Icorn), one Norwegian organisation wey dey helep writers and artists also begin work on my case.
Dis na why fans comot over $15,000 give Erica (wey dem fit no sabi) I no know say KiddWaya sabi cook, e no show dis talent for my house until I see am for BBNaija -Terry Waya "Look out for me okay, I get things to do" Erica tell her fans wey dey watch di IG live wey hauppun barely a week afta afta Biggie knack her out of di TV reality series.
Carter dey break dis agreement dem as she come out to tok.
now the world has her back pic.twitter.com/k1uccwqSE4— Ummie (@Ummieey_k) August 11, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Meet Risikat Abdullazeez from Kwara State.
Wia dis foto come from, Presidency Nigeria Inside one interview wit Russian Tass goment news agency ahead of dis week summit, President Putin say: "Russian-African relations go offer: political and diplomatic support defence and security help Economic assistance disease-control advice humanitarian-relief assistance educational and vocational training Wia dis foto come from, Presidency Nigeria Russia dey also target to create Africa Continental Free Trade Area.
PEV explain say wit Coronavirus, Covid-19 e no easy for follow-up activities for normal vaccination slow down and plenti resource di go na for check coronavirus.
Na wetin dey happun for Somalia be dat.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram The book of TM.... Chapter34 - 3/11 Woman thou shall love yourself It’s my birthday A post shared by Toke Makinwa (@tokemakinwa) on Nov 2, 2018 at 4:00pm PDT End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram The book of TM.... Chapter 34 -04/11 Something light for my peoples.
If the government doesn’t arrest everyone that attended that Funke Akindele’s house party, Maybe everyone should just go back to their normal lives and let the virus kill all of us — Salman (@NotJustSalmanPR) April 5, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Here’s NCDC Health Advisory Video by Funke Akindele pic.twitter.com/w8Bf7wYpPj— DANNY WALTER (@Danny_Walterr) April 5, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 What impression does Funke Akindele leave to those who look up to her after that House party?
Im say make police find out di reason why di person break di law.
Di tweet conclude wit: "She dey resourceful and brilliant and loving, and as our futures dey go, I know say I go always dey learn from her."
#JamaicaTodayLocalNewsMDN1 #LocalNews #BujuFree @bujuofficial pic.twitter.com/wSMv8zdJYi— JamaicaToday.com (@MyJamaicaToday) December 8, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 TOUCHDOWN... flight has landed #BujuBanton #BujuReturns #BujuFree pic.twitter.com/gmpJ619LZa— Simone Givans Guy (@SimSimmerdown) December 8, 2018 End of Twitter post, 3 Even American singer P.Diddy dey very happy say dem don free Buju Banton.
Di president also direct di school senate make dem gada, nominate acting vice chancellor from among dem sef for di university council to confam.
Wen dem break di door enter di room with policemen, dem see bead chain round her waist and white cloth wey tie round her neck as she lie down dead for di bed.
Another thing we de for inside dis tori Mamoudou Gassama: African migrant use spiderman move save pikin wey hang for upstairs28th May 2018 Libya migrant crisis: "I do prostitute work for Libya, I no go lie" - Returnee2nd March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Liverpool get penarity just 30 seconds as Moussa Sissoko use hand touch Sadio Mane cross inside Spurs eighteen.
E explain give say Nigeria fit use di opportunity to gada support from oda world leaders on top how to fight corruption, Boko Haram and also lobby foreign investors to bring moni for di kontri and dis one means say more jobs for young pipo.
Serious panic buying dey happun for di market on Monday sake of say goment want lockdown di state ontop Coronavirus matter.
Dr Divine Logo, wey be di principal research officer for GHS talk say dem don see say, shisha even bad pass to dey smoke normal cigar.
Senator Rabiu Kwankwaso Wia dis foto come from, kwankwaso/Facebook Wetin we call dis foto, Senator Rabiu Kwankwaso Former two term Kano state govnor Rabiu Kwankwaso, wey don turn senator, na heavyweight for PDP and di state wey get di highest number of voters for northern Nigeria.
Wia dis foto come from, Instagram / Usman Dalhatu Wetin we call dis foto, Usman Dalhatu say im ventilator dey wait for approval Usman wey follow BBC tok say na one month e take am to build di ventilator and im don already get plans to produce up to twenty of am.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Emmerson Mnangagwa na new leader of Zanu-PF Thousands of party supporters wait tire to welcome Mr Mnangagwa, di first time im go show for public after im run comot.
Meanwhile Nigeria go face Tunisia on Wednesday, 17 July for di third place match.
Oil Bunkering: Army say dem kill main suspect for Ogoni 17 June 2019 Wia dis foto come from, 6 Division Nigerian Army PH Nigerian Army don kill one oil bunkering suspect for Ogoni, area of Rivers State, southern Nigeria.
Dem elect Chief John Oyegun as civilian governor of Edo State on top di SDP platform, during di transition to democracy wey General Ibrahim Babangida launch and e rule from January 1992 to November 1993.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis na di fifth time wey di Amani festival dey take place for inside Democratic Republic of Congo .
Farouk Garba Said (N/West) - COO, Corporate Services We eye still dey dis tori wey just land and we go bring una more as e dey comot.
25 October Supreme Court no fit hear di voters dem petition because na only two of di judges show.
Etete talk say na only $250m im make for di deal as consultant wey dey work for Malabu.
As di show finish fans of di show enta social media to how venita behave for di show See some of di social media reaction here Skip Twitter post, 3 Venita is a very messy person that just wants to be relevant at all cost— Titilola (@lolahipaye) June 9, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Venita went too far.. some things are better of unsaid!
Di rights group tok to plenti organisations, and some of dem say di military control for where dem dey work dey put dia life for danger.
Police don identify di gunman as 64-year old Nevada resident Stephen Paddock.
Di road na regional road, 23.5km wey suppose end for Adada waterside but so far na only half dem don do.
David Lyon don already be Bayelsa Govnor for im mind before Supreme Court break im heart APC candidate David Lyon bin dey prepare for im inauguration as Govnor of di state wey suppose happun on Friday 14 February, 2020 before dis ruling from di Supreme court comot.
Princess Märtha Louise of Norway Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Princess Märtha Louise of Norway and Shaman Durek attend Starlite Gala on August 11, 2019 inside Marbella, Spain Di daughter of Norway King Harald agree to stop to dey use her Princess title "for her business activities" afta di Royal Family no agree wit her title of "Princess and di Shaman" speaking tour wit her American boyfriend, wey be spiritual guide and gifted healer Shaman Durek a.k.a.
But some Nigerian sabi pipo say, no kontri fit help anoda kontri create job and sustain am and dat wetin Nigerians want from Britain na to help di kontri build and strengthen im democratic institutions.
Di minister give am back sharperly say "no problem, just like you win your own election for Kogi State very well.
Wia dis foto come from, Benjamin Kalu Wetin we call dis foto, Di Spokespesin of di House of Reps Benjamin Kalu tell BBC say di current quarantine act done old and e no cover coronavirus How Nigerians react to di Bill Hash tags for Twitter like #stopncdcbill na wetin different civil rights groups and individuals for Nigeria don begin use to tok wetin dem tink about di bill for social media.
Di face mask go protect odas wey dey close to dem.
And as e be so, Nigeria refineries no dey work as dem suppose so e mean say di country dey import 40 million litres per day.
"If I wan mention names I go call plenti pipo wey dey more deserving of dis ministerial slots dan these pipo wey Buhari pick, young pipo wey get ideas no be pipo wey don reach end of dia own careers, we no happy at all."
Another thing we de for inside dis tori Israel bar dey give discount to women wey dey 'period' 'Bloody hour' go give women 25% discount when dem dey dia 'period' and also be chance to talk about issues wey dey affect women.29th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 1 BREAKING: President Muhammadu Buhari has just officially announced his intention to seek re-election in 2019.
Di fact say Kwara govnor na im pesin dat one no help Saraki as e fail to win im senate seat.
Another thing we de for inside dis tori Russia 2018: Players wey go sidon for house watch FIFA World Cup5th June 2018 Will Smith 'go release World Cup song' for Russia 201823rd May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Shun dey jail wee smokers, dema arrest den prosecution be yawa – Ghana MP1st April 2019 India elephant wey dey smoke dey confuse experts27th March 2018 5 tins to do if you no wan be drug addict again8th May 2018 Nigerians go soon begin pay more for cigar and shayo3rd June 2018 Cigar don wear new look for Senegal29th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Im come say di police dey address safety for waterways as di two boat accidents wey happen don claim three lives in 10 days and e dey worry dem well well.
For dis interview, deputy govnor of di state Dr. Ipalibo Harry- Banigo explain give BBC Pidgin tori pesin Karina Igonikan why Rivers case get as e be.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: Nigeria don confam new Covid-19 outbreak - See wetin we know so far17th March 2020 1:54 Video, Coronavirus tips: How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19, Duration 1,5414th April 2020 AS E DE HAPPEN Coronavirus update: Children fit spread coronavirus if schools reopen?
Togo: West Africa 'bad boy' Togo: Why people no want Faure Gnassingbé In addition to Constitutional rule dem want di imposition of Presidential term limits on office of di President.
Cameroon Prime Minister wan stop leakage for state info
E hard to score three goals for football match, but to score am against di great Barcelona, no be shoot bird mama fly.
Relationship sabi-pipo - Valentine messages: How to deal wit your cheating husband or bobo - Relationship sabi-pipo Ogechi Obidiebube , Lagos 13 February 2020 Wia dis foto come from, iStock Away-match, side-chic, assistant madam - dis na some of di different slangs or code names wey pipo dey use describe di pipo wey dey involve for cheating activities or dia mistress.
Weti you get for know about Cameroon national dialogue Weti you get for know about Cameroon national dialogue Honorable Mbah Ndam, mimba for chairmen conference tell BBC Pidgin say e good as deh give special status for de two regions.
Di announce from Ghana Police na response to official notice wey United Nations secretariat send through Ghana permanent mission for New York.
Na di second year wey di tori pipo go do dis kain essay competition.
Di Police Public Relations Officer for Adamawa State command, DSP Othman Abubakar, say di cost wey dem dey spend take dey feed di bird fit high pass dis amount as dem still kontinu to detain di bird.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Oda goals wey Musa go need to compete against na di third goal from Cristiano Ronaldo wey im fire against Spain.
We shall miss him greatly.https://t.co/BeJw3sKJwd— Bukola Saraki (@bukolasaraki) July 5, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Supreme Court don free Senate President Saraki from court case6th July 2018 Video, Buhari no go hand ova for 2019 - Fani-Kayode6th July 2018 Buhari - 'If Nigeria no kill corruption, corruption go sooner or later kill Nigeria'6th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Anthony Joshua vs Joseph Parker: Ground go shake today31st March 2018 Deontay Wilder say im ready for Anthony Joshua afta im beat Ortiz4th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Columbus only survive afta im swim go land.
See artworks like Bangwa Queen, Maqdala treasures, Rosetta Stone, Man-eaters of Tsavo, Benin Bronzes dem tiff - Auction of Biafra artefacts by British Christie jam Nigeria, Okeke-Agulu opposition - See artworks like Bangwa Queen, Maqdala treasures, Rosetta Stone, Man-eaters of Tsavo, Benin Bronzes dem tiff Olaronke Alo Broadcast Journalist, BBC Pidgin, Lagos 30 June 2020 Wia dis foto come from, Christie’s Images Ltd, 2020 Di Nigerian goment and one prominent art historian don call on di popular auction house, Christie, to cancel di sale of two Nigerian sculptures wey dem put up for auction.
Lagos Explosion: 'E be like bomb, my daughter run to come meet me with fear' 'I dey dia wen Abule Ado explosion happun' - survivor Chairman of Liquified Petroleum Gas retailers Lagos chapter, David Okenwa, tell BBC say dem come di scene of di explosion to let di public know say no be cooking gas explode.
E happun for di Galwan Valley for di Ladakh region.
Ghana start one week mourning of Kofi Annan, flags dey fly half-mast Wilfred Ndidi don sign fresh Leicester contract Kamui from Kenya Air Force and she go assist Lieutenant Colonel Timothy Lekolool according to wetin State House tok for Twitter.
But Tyrese dey argue say na because dem make di entire Fast and Furious to dey about Johnson character, Agent Hobbs, na im make dem dey postpone di movie and to wait three years for am no go make sense.
E say family di fear say e don die as tori for mass grave di waka.
Kanye West, di popular American rapper wey marry TV star Kim Kardashian, don enter news again afta tweet on 4th of July say him go dey among pipo running for United States Presidential Election 2020 dis November.
Posted at 18:06 16 February 201918:06 16 February 2019 Thugs burn down six buses for Akwa Ibom Jaguda pipo don burn down six buses wey carry INEC materials for Obot Akara Local Government Area for Akwa Ibom state, South-South Nigeria Tori be say two pipo die for di incident.
Dr. Asah regret say Cameroon di still do na target testing -di still test na de pipo weh deh di show symptoms and dia contacts.
APC chop fresh court order on Giadom position as acting national chairmanWhy APC disqualify Edo Govnor, Godwin Obaseki for Edo primary Edo state Govnor Godwin Obaseki don resign from APC Who be di main contenders for Edo govnorship elections?
Skip Twitter post, 1 LOL NAIRA MARLEY WAS SO EMOTIONAL ON THAT HIS NEW TRACK...
'Nigeria fail to assist victims of human trafficking' 27 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Thousands of Nigerian migrants na im goment don return from Libya Human Rights Watch (HRW) say Nigerian authorities fail to assist victims of human trafficking wey return to di kontri.
Taxi hailing app Wia dis foto come from, Twitter - Uber Nigeria Since ova 5 years wey di Taxi-apps don become di trend for pipo wen dem get waka within di state, di end no dey near as di app go save pipo wey wan go work or run errands to places wia bus no go fit reach within di area wey dem don ban Okada and Keke.
According to recent report on rape, one out of every four rape victim na woman.
"Ah tell de woman, e say why ah go sleep with de husband, na so de massa wan go report me for police ah run".
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 elections: Supreme court decision for Rivers no fit stop us - APC12th February 2019 ‘Federal Gofment, investigate Rivers State Judiciary destruction’ - Gov Wike12th May 2018 Ministerial List: Buhari don set to assign ministers portfolio31st July 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election51 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wetin we call dis foto, Tori wey neva confam be say dis Igboora town na dem get di highest number of twins for Nigeria.
He don carry some number of birds from Great Zimbabwe to South Africa in 1906.
Dis wan vex court president and e tok for guards make deh handcuff Thomas Awah Junior komot e for court room Na e make Mancho Bibixy and odas wan komot from court room for show say deh no laik de way way deh treat dia kombi, but prosecutor Engono Thadee block road with oda prison guards dem.
She tell BBC Pidgin say even as government don ban am, im never see anybodi wey dem don carry go court on top di mata, even as plenty people still dey do am.
Moshood tok say Senator Saraki still dey under investigation ontop di robbery incident and police go do everytin within di law to make sure say justice dey served.
Oga Yusuf say dis "na opportunity for Nigerians to express demself beyond di boundaries of just Nigeria" alone and "consumers too go enjoy from di competition wey go dey."
E bin serve seven years inside jail for Georgia afta dem find am guilty of plan to supply cocaine.
It's like the coping mechanism of men who find women intimidating.
But even if scientists fit jolly say dem find vaccine before Christmas, work still dey of how dem go fit produce am make e plenti.
City bin don bounce back from last weekend afta Norwich waya dem as dem win Shakhtar Donetsk for Champions League on Wednesday, but dis wan send strong message of dia strength and attacking power.
Wia di mata dey now na say di House of Representatives don ask di President to forward di proposed bill to di National Assembly for legislation, Vanguard newspaper dey report.
He went against all three men during their first tenure.