text
stringlengths
21
14k
Di parents say dem need urgent epp to keep dia pikin alive.
Di directive which come from new Chairperson, Jean Mensah for dema internal memo inside advice dema officers say dem dey use di old logo wey get Ghana coat of arms for top.
"Winning dis award don mean so much to me, both professionally and personally," im tok.
En decision to return be after Ghana President Nana Akufo-Addo talk am sey make he consider de national interest den return to de team.
Arsenal striker Danny Welbeck score two goals for di second-leg of di last-16 against AC Milan for match wey dem win 3-1 (4-1 total) and qualify for di Europa quarter-finals.
Technology fit Help Wia dis foto come from, Marvel Studios 2018 Wetin we call dis foto, We fit no get di reality stone but we fit change our reality OK, so you no fit avoid news tori on line but at least di article wey you wan read don cut you warning to help you avoid spoilers.
But Mancho Bibixy and e kombi dem weh deh don bi for prison for more dan one year now no care for de sentence and deh di crack joke di laugh about de sentence weh court give odas between 11 and 13 years.
Di ogbone position im hold until 25 August 2020 wen dem appoint am as di Minister of Justice and solicitor general of Alberta.
Kanye West currently dey run for US presidency as independent candidate.
Skip Twitter post, 1 LISTE DES 23 JOUEURS CONVOQUES POUR LE MATCH AMICAL CONTRE LE KOWEÏT DU 25 MARS GARDIENS 1.
Nigeria Labour Congress NLC president Ayuba Waba say why dem do di protest na sake of say di minister no gree inaugurate di board of di National Social Insurance Trust Fund NSITF.
Dis na wia dem dey make dem.
Wia dis foto come from, FEMA Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
If oga Puigdemont no change im waka, then Spain don draw ear say dem go put Catalonia under direct rule, meaning say dem no go get di freedom wey dem get right now to dey handle some things by demself.
"Ah di still beg even ma kombi dem for take ma nine year old girl pikin for Yaounde", Pa Elvis tok.
When im become prime minister last year , Mr Hariri bin promise say na "new era for Lebanon" after two years wey political deadlock bin dey di country Another thing we de for inside dis tori UK: Gavin Williamson don replace Michael Fallon as defence secretary Sir Michael Fallon wey bin dey di position, resign for something wey im do before-before2nd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
oronavirus-Virus: Why Newcastle ban handshake for training ground 28 February 2020 Wia dis foto come from, BBC Sport Wetin we call dis foto, Newcastle manager Steve Bruce Newcastle manager Steve Bruce say dem don ban pipo to dey shake hand for dia training ground.
Di president wife bin dey react to BBC Pidgin and Africa Eye investigation wey show how pipo for Nigeria especially youths dey take abuse codeine and di magomago wey some pharmaceutical companies dey do to take sell am for black market.
Wia dis foto come from, Getty Images Dem say sake of di bad state of di ports, many ships don dey go other country especially Cotonou and dat one dey make Nigeria lose millions of Naira for revenue wey dem suppose get.
Dem born am for 1967 and e be former member of Nigeria house of representative from 2007 to 20011 wey e represent Gamawa Federal Constituency and also don contest twice for Governor of Bauchi State.
Wia dis foto come from, George Koh/Instagram Wetin we call dis foto, Dem charge George Koh with possession of offensive weapon Dem charge Koh with "possession of offensive weapon."
Some men get erection problem, dem don turn impotent."
Ghana TV licence fee palava don make Director go on leave
According to de group, de few criminals wey dey among dem dey spoil de reputation of Nigeria for Ghana.
Ramadan: How to observe di holy month fasting inside coronavirus lockdown
Crystal Palace 2-1 West Ham Manchester Unite 4-1 Newcastle United Another thing we de for inside dis tori Mikel Arteta: See wetin you need to know about di new Gunners manager20th December 2019 Carlo Ancelotti: Everton don appoint Champions league winning coach as manager21st December 2019 Top Tori How to apply for MSME Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
How pipo react to di killing for Ntumbo Women group, Southwest Northwest Women's Taskforce, SNWOT don join dia voice for odas for condemn massacre for 30 pipo for Ngarbuh-Ntubaw for Northwest region.
It could be a work of some vulnerable children, challenged children etc overcoming life's limitations on them to create this cake..
4 September 2017 Wia dis foto come from, Korean Central Agency/AFP Wetin we call dis foto, Leader of North Korea, Kim Jong-Un fire hydrogen bomb for South Korea for early morning of Sunday September 3.
Di day after di event on Wednesday, authorities arrest opposition MP, TJ Kajwang wey tori say administer di oath of office to Raila Odinga.
Justice Mary Odili wey head di five-man panel of judges for Nigeria highest court come declare oga Lyon main rival durind di Novemeber 16 2019 election - di PDP candidate Douye Diri as winner.
Another thing we de for inside dis tori KFC marriage proposal: Twitter kolo for couple wey agree to marry for South Africa restaurant8th November 2019 Bad dream make woman swallow her engagement ring16th September 2019 Davido: Chioma don grab #ASSURANCE2020 afta six years dating13th September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund.
For May, MTN Nigeria float 2 trillion naira for Nigeria stock market wey make dem di second largest stock for di market.
For di first time five English team dey di group stage; Chelsea, Tottenham, Liverpool, Manchester City and Manchester United.
Huddersfield vs Chelsea plus results as Bournemouth, Crystal Palace, Watford and Tottenham 11 August 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Kante no dey too score goal for Chelsea but na im score dia first on Saturday Chelsea start life under new coach Maurizio Sarri for Premier League wit win, as dem nack Huddersfield 3-0 for away.
Other communities wey di fight affect na Gaambe -Tiev, Ayilamo, Turan, Umenger, Tse-Akor and Tomaater near Tse -Abi for Logo and Guma Local Government Areas.
Dem don tell tori people say di palapala dey too much, plus fight between government side and some gunmen na de thing e add de number for pipo weh run from around Manfe side.
Dis year, dem nominate Davido and Tiwa Savage for di Best International Act.
Goment encourage citizens to remain calm and start to dey obey all di Covid- 19 safety protocols and guidelines.
“Na 60 to 70 percent of pikin dem dey suffer from jaundice and di machine to treat am no dey plenti”, she explain.
E dream and e go continue how weh e pawa fit take e. All man di wait for see how de mata go end as deh two side don tok for social media.
ria 2019 elections: Why Pan-Niger Delta, Ohaneze Ndi Igbo and odas endorse Atiku Abubakar for President?
AFCON 2019: President John Magufuli dash Emmanuel Amunike and di Taifa Stars land for qualifying Tanzania 26 March 2019 Wia dis foto come from, Sports Ration Wetin we call dis foto, Emmanuel Amunike make history with Tanzania as dia coach wey help di team to qualify for Africa Cup of Nation for di first time since 1980.
As im dey run, na so im dey fall but e no gree stop.
I tink say wetin go happun be say evribodi go die".
Former Delta State govnor for southern Nigeria James Ibori don lose im appeal for UK court to free am from accuse say e kolobi plenti money wen e bin be govnor.
Skip Twitter post, 1 UN High Commissioner for Human Rights blames "long-standing structural discrimination in the Anglophone region" for #AnglophoneCrisis; urges Govt of Cameroon to "make every effort to de-escalate conflict in Anglophone regions" https://t.co/1FmdyDL3Di pic.twitter.com/3QvTLeBUaA— Dibussi Tande (@dibussi) March 7, 2018 End of Twitter post, 1 "Nigeria suppose give access for Cameroon asylum seeker dem inside prison - UNHCR 'We no get place for Cameroon refugees' - UN "Allegations dem say security forces di kill civilians dem flop sotei di generate bad belle for all side, and I regret say my office no get access for verify de information", UNHCR boss tok.
Nigeria award winning writer Ben Okri say: "as dem discover dis painting, na one of di most important things wey go happen to African art for over 50 years.
History to know about Notre-Dame Cathedral French fire brigade for Paris don quinch di fire and dem say di main stone building including di two towers dey safe.
Among di people for world wey dey wait to hear di final result wey dem go announce this week na di Economic Community of West African States (ECOWAS).
As e be, di tin wey dey most likely to happen na say Nigerian students go lose one year.
"Di same attacks against any oda tribe or ethnic group anywia for di kontri wey rumours, fears, intimidation and revenge fit cause and lead to killi-killi."
Actress Pat Ugwu: Instagram twerking dance video of Nollywood actress wey show her bumbum and naked bodi for IG live vex some fans 27 August 2020 Wia dis foto come from, PAt Ugwu Wetin we call dis foto, Latest tori be say di actress strip to her underwear as she twerks for her fans on Wednesday for di latest Instagram Live wey di Nollowood star do to show her followers another side of her.
Wia dis foto come from, KEVIN LIM / THE STRAITS TIMES / SPH Wetin we call dis foto, Di two leaders bin don abuse each oda well-well Di one-on-one discussion last for less dan 40 minutes and as oga Kim suppose leave Singapore 2pm local time (06:00 GMT), doubts dey weda dem fit put some kain details for any final statement.
Tori be say Ambrose Ali University reopen for new semester on Monday November 12 just one week after ASUU begin national strike, so as Professor Edeko dey teach for class room pesin come ask am whether im no go obey di union of university lecturers not to teach, na dia im provoke.
So na wetin you suppose know about Monkeypox?
Wen goment hear say plot or sting fit happun, goment take steps to protect her, just dat," im tok.
Wia dis foto come from, Grace Ekpu/BBC Dis na Favour Eric first time on a horse.
Di face look like skull, some pipo don even compare am to Transformer.
Studies by World Health Organization (WHO) don show say na Helicobacter pylori bacteria dey really cause dis kind sickness.
Dis na wetin Usman tok about di fight: Im say "If you want to be champ, you go show up for di champ open workout and try to distract dem, right?
Steven Weber and im girlfriend, Kenesha Antoine, bin lodge for cabin wey dey underwater for di Manta Resort, off Pemba Island.
But dem accuse am say im plan against Biafra leader Emeka Odumewu Ojukwu, come kill am for 1967.
Saraki say Nigeria economy don pafuka, say unemployment high well-well, say bizness dey close.
Na so her name dey everybodi mouth for world, when dem discover say Serena win her 23rd Glam Slam for January with belle.
52 years old Gabriel Diya and im nine-year-old daughter Comfort and im 16-year-old son Emmanuel bin die on Christmas Eve inside swimming pool for one resort wey dem dey call Club La Costa World for Fuengirola, Spain.
Nigerian presido Muhammadu Buhari dey fly go Niamey, Niger Republic to participate for di 57th Ordinary Session of di ECOWAS Authority of Heads of State and Government.
Ghana government shun di move to dissolve GFA FIFA go slap Ghana plus football ban over government interference We no give Nigeria traders quit notice – Ghana goment Inter Milan Midfielder Kwadwo Asamoah follow for ogbonge names wey dey di list but Asamoah Gyan name no dey inside.
Eyewitness - Adewura Bello: Na inside dis open manhole na im she meet her untimely death - Eyewitness 27 May 2019 New Informate 28 May 2019 Wetin we call dis foto, Pipo wey see wen e happun say na for dis man hole she fall inside Di untimely death of Adewura Bello shock many Nigerians sotey dem enta internet dey para as dem discover her deadi bodi for canal afta she miss for 11 days.
I must talk say things dey go on well so far."
"Dem enter di town in di evening on top bikes and begin shoot pipo, dem kill more than 20 come carry odas go."
Another thing we de for inside dis tori Video, 'Biafra no be answer' - Obasanjo15th September 2017 Nigeria: Why dem call am Operation Python Dance II?16th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Dis store for Halabja, Iraq, dey near where di earthquake bin strong pass Di palava don cut electricity for many Iranian and Iraqi cities, and people wey dey fear more shake-shake don run outside enter street, even though di weather dey very cold dis time of di year.
Anglophone crisis: Military court fit sentence Mancho Bibixy, odas today Anglophone crisis: court adjourn case for Mancho Bibixy, odas again De drama start wen de court president, Col. Abega Mbezoa Eko Eko enta for 6:54pm weh de detainees for seka de Anglophone crisis bi dey court since morning for 9:15.
Sex for grades: How secret investigate expose sexual harassment by lecturers for West Africa big-big universities
De two cases test positive after laboratory tests from de Noguchi Memorial Institute of Medical Research on 12 March, 2020.
'Cameroon army video': Amnesty International say dem get evidence of soldiers wey kill women and pikin
Anglophone crisis start for 2016 wen teachers and lawyers komot march for how education and judicial systems for Anglophone regions do bi na counterfeit.
However im want make di lockdown end because "I dey miss pesin o".
Executive Secretary of GVTC, Dr Andrew Seguya tell BBC say na very sad tin happun so hope bin dey say di three female gorillas go contribute to dia population well-well.
Fire Service Stations wey dey near your domot all ova Nigeria
Anglophone crisis: Goment want take care for e displaced pipo for kontri and Nigeria
Di judges still order Gambia dia government to change or comot di harsh laws dem wey dem use take fit dey detain people anyhow.
Dis na her tori: My name na Chi Onu, I dey live for New York.
Another thing we de for inside dis tori Buhari donate Bike, Hilux plus $500,000 to epp Guinea Bissau wit dia election26th April 2019 2019 Senegal election: President Macky Sall don win second term28th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Na for NFF official twitter handle im release di names of players afta dem meet with President Muhammadu Buhari and Senate President Bukola Saraki for Abuja.
Producer: Ogechi Obidiebube Video: Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 2:04 Video, Nanny Diaries: Secrets wey go keep your nanny for long time, Duration 2,0412th July 2019 1:35 Video, Powede Awujo: Meet nurse, beauty queen wey turn to pilot, Duration 1,357th May 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
For di world, fear dey say pipo wey no get house get high chances to catch di virus and to spread am quick, quick.
"We jam di iron barb wire dem wey dey di airport until we enter bush.
"Our monitors dem go dey check out any attempt to encourage or use violence to influence di elections including ontop social media."
Secretariat Rd, Alapata Qtrs, Ikare-Akoko, Ondo State ONDO Rufus Giwa Polytechnic ICT Directorate, KM 4, Akure-Benin Express Way, Owo, Ondo State.
But since den, nothing don happun.
BBC Pidgin find out say di two coronavirus patients enter Ghana for like one week before symptoms start dey show.
Minutes later 18-year-old Brown die, im suffer at least seven gunshot wounds, according to county prosecutor Bob McCulloch.
Since 2017, President Emmerson Mnangagwa don lead Zimbabwe, afta di military overthrow Robert Mugabe wey bin tey well well for power.
Another thing we de for inside dis tori Arsene Wenger go comot for Arsenal wen dis season end20th April 2018 Arsene Wenger: See wetin pipo dey talk20th April 2018 Atletico Madrid 1-0 Arsenal (agg 2-1)4th May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal51 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Killer robot dey possible Wetin be 'killer robot'?
Intersex: Wahala wey intersex pipo dey face for Nigeria
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, The Undertaker (L) don win multiple titles during e career E get a lot of thought and a lot of emotion, one of dem na 'you dey happy enough with dat?'
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori AITEO host community don shutdown Nembe Creek Trunk Line6th May 2019 Fuel subsidy removal: Finance Minister Zainab Ahmed say e no go wise for Nigeria to do am now15th April 2019 NNPC don begin work to 'wake up' Port Harcourt refinery22nd March 2019 N800b fuel subsidy: Nigerian Oil Marketers go bone strike afta dem 'do deal' wit FG to pay dem7th December 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.