text
stringlengths
21
14k
Di tin come tie wrapper as di two factions come meet begin destroy buildings for di judiciary complex plus car dem wey dem park inside.
Im don dey wit her for eight years, but say e still dey enta im mind weda im fit satisfy her for bed.
Dis order go affect 70 percent of public workers for Lagos wey no go work for di next two weeks afta which di govnor go review dis decision.
For di 2019 budget wey dem dey debate now, about 25.65% dey go debt servicing.
Facebook: 'Take a Break' if you no wan see your ex post
Dogboe san lose to Navarette in dema return match in May 2019 where dem give am technical knockout in de final round.
Im be Mr Mugabe padi, right-hand man and dey learn from am.
Di court agree with di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) say Mr. Dakingari and another man use wayo collect government money of up to N1.6billion.
Madam Markel go do meeting wit Senegal President Macky Sall, Ghana President Nana Akufo-Addo and Nigeria president Muhammadu Buhari plus.
Di opening ceremony dey follow as Israel dey do di 70 year anniversary.
Akintayo said dem no dey allow pass five or six person for di waiting area where dem go collect sample.
■ Ministry of Niger Delta Affairs no get di capacity to implement di forensic audit so make di Auditor-General of di Federation supervise di forensic audit for transparency and efficiency.
You or I fit find am corrupt say MP dey pay im wife to do wetin she go probably do anyway for free - but dat one no means say e dey illegal.
Mr Mnangagwa replace Mr Mugabe for November 2017 and im don talk say di election wey go happen dis year suppose dey "free and fair."
'18 hours' wey producer Phoebe Ruguru bring come, win dis year Best Overall Movie award and Best Movie award for East Africa.
She explain her decision to remove her implants for Instagram, wia she get almost 30m followers.
Oga Issac add say na goment go tell dem if dem wan continue to dey run di University or dem go close am as long as dem wish.
Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot
Watch how Mr Smith describe wetin happen when di woman poo-poo, and toilet begin do stubborn-head, no gree flush.
How weh e no be understand reason for dis problem, e family tell e make e resign.
Goment say e don already settle pipo for Ekidi and Bombe Bakundu for Mbanga nd de pipo for Lebialem for Fongo Tongo, give dem chop, place for sleep and toilet tins.
Dem encourage regular hand and desk washing.
Liverpool manager Jurgen Klopp say di goal na "wow" moment, and say Mohamed Salah dey "special".
Flood alert for Ghana Ghana: River gods say make school girls no cross am if dem dey menstruate Flood alert for Ghana Ghana Navy rescue 34 passengers and dem dey hospital dey receive treatment.
Another thing we de for inside dis tori Video, Anglophone crisis: Di videos wey you no suppose see27th June 2018 Anglophone Crisis: Southern Cameroons leaders don get international case from Yaounde to Abuja21st January 2019 More than 13,000 Nigerians cross enta Cameroon for asylum - UNHCR28th January 2019 Cameroon Pol...
"Dis proverbs dey comot confidence for blind pipo we dey beg pipo to stop, tink of young blind pipo wey dey come for front."
Skip Twitter post, 1 Hey guys, wanna feel old?
Zimbabwe: 'E be like say na coup'
Some past Managing Directors of NDDC include Emmanuel Aguariavwodo (Delta State)Timi Alaibe, (Bayelsa) Pastor Power Z. Aginighan (Delta)Chibuzor Ugwuoha (Rivers)Dr. Christian Oboh (Rivers)Mrs Christy Atako (Acting MD)Sir Bassey Dan Abia (Akwa Ibom)Mrs. Ibim Semenitari (Acting MD, Rivers)Nsima Ekere (Akwa Ibom)Prof. Nel...
Gyang Boyi, youth leader for Gana Ropp, tok say e be like say na Christians di attackers do 'search and kill' for.
Another thing we de for inside dis tori Bamenda bi normal afta deh discover man e head and army begin shoot26th April 2019 Anglophone Crisis: "De trauma weh e go kam di frighten me"- Father Humphrey Mbuy23rd April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours ...
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Goment don send special force go Kaduna Solomon Emmanuel wey dey live for Barnawa, Kaduna south, wey be Christian area tok say pipo dey comot small small for im area, but dem no dey enta main road.
Wia dis foto come from, RVMOE Wetin we call dis foto, Some Covid-19 hygiene kits wey Rivers State Goment share for di 257 schools wey dey accredited for di 2020 WAEC exams Another thing we de for inside dis tori Coronavirus in Nigeria update: Nigerian Covid-19 cases don enta early phase of flattening3rd August 2020 Nig...
Another thing we de for inside dis tori #StopSexualHarassment237: Cameroon women wan end work-place harassment16th August 2018 Anglophone crisis: Bullet from army-Ambazonia fight kill Fada for Bomaka?22nd July 2018 Anglophone Crisis: Army tori pesin say Santa die bodi photos na lie-lie26th May 2018 Top Tori FG ban FSAR...
Calls dey come in for police to arrest de Hawa Koomson and for Prez Akufo-Addo to sack her as minister sake of dis incident.
Mr Fifield also talk say di government dey think how to punish people wey dey do am or website wey dey carry 'revenge porn.'
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Secret trial don start for Boko Haram suspects11th October 2017 Nigeria: Three women bombers don blow demself for Maiduguri7th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innov...
"We don try so di Nigerian Military go establish unit for Auno, dem dey Auno but as soon as 5 o'clock nack, dem dey close gate, lock di pipo out and go back to Maiduguri, na wetin don dey happun be dat."
Wetin we call dis foto, Na empty road you go see on Monday 18 May 2020 for Rivers State Meanwhile, all di State borders with oda States still dey closed, markets still dey shutdown and e dey compulsory for pipo to wear facemask before dem comot from dia house.
Melaye vex sotay im carry di mata go court for wia im sue Sahara Reporters for five billion naira.
No go abroad, opportunities dey naija - Anti-trafficking agency Fake News say IOM warn Nigerians ontop organ harvest for Middle East Gofment dey hold thousands of migrants for detention centres.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: NGOs sue government over internet shutdown for Anglophone region26th January 2018 Cameroon Anglophone region dey mark 100 days without Internet6th January 2018 Cameroon internet cut; 30 fit don die2nd October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law we...
EFCC question Zenith Bank MD, say Rivers State goment N117bn withdrawal no pure
Another thing we de for inside dis tori Burundi President: Pierre Nkurunziza last moment and how African leaders dey react to im death10th June 2020 Burundi President don die - See wetin you suppose know about Pierre Nkurunziza wey rule for 15 years10th June 2020 Coronavirus - Virus: African kontris wey COVID-19 diseas...
Most pipo for Benue State, and Nigeria feel say as military start di operation and as President Buhari order say make more security go di area, say di killi-killi go stop.
Leah Sharibu follow for part of di 110 school girls wey di militant group kidnap for Dapchi, Yobe State for February 2018.
Lunar eclipse: Di longest 'blood moon' dis century dey come your domot 27 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Total lunar eclipse for Montevideo, Uruguay, for 2014 Dis Friday, 27 June 2018, di world go see di longest "blood moon" eclipse for dis 21st Century.
Russian spy: No British royal or minister go go 2018 World Cup for Russia 14 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, UK Prime minister Theresa May say Russia no give good explanation for chemical attack wey injure two pipo for UK on 4 March UK Prime Minister Theresa May don declare say n...
E become state chairmo of Alliance for Democracy party from 1998-2003, state chairmo of Action Congress from 2006-2010, state chairmo of Action Congress of Nigeria from 2010-2011.
Another thing we de for inside dis tori Ghana cedi start dey show dollars ‘wossop,’ but minority say e be ‘painkillers’ dey sustain am21st March 2019 US punish Ghana plus withdrawal of $190 million money sake of PDS termination23rd October 2019 Ghana communication service tax: Ghanaians go pay 9% more for Telecom, 5.9 ...
Dem spend Ghc 62 million on foreign travels, Ghc 5.8 million on hotel accommodation den Ghc1.9 million item 13 den stuff.
Only di top two teams inside dia group go qualify for first-time wey di competition go ever allow 24-kontris to play di game.
Area people say dem happy as nobodi die for dis FESTAC accident but plenty people don lose dia life before for other petrol tanker accident wey don happen.
I️ ran out and called my agent.
Na to see how dat one go happen, since di party don already sack am as leader.
"I drink poison when I see say I don blind" 'I dey see as pipo dey crawl for ground' Ghana: See as dis girls conquer autism "We attitude dem and de school environment di stop some pikin dem weh deh get disability for go school, because if steps dey, pikin weh e shiddon for tricycle or for wheel chair no fit pass", Agho...
Wen tori pipo catch up wit am after di game to ask weda e disappoint am say im ball no smell net dis na im reply.
Minimum Wage: FG say make workers civil servants wey dey collect pass N30k to get patience, warn say implantation go take time 27 September 2019 Wia dis foto come from, @FinMinNigeria Di Federal Government of Nigeria wan form new committee to use fresh eye torchlight di implementation of di new national minimum wage of...
On top her website she also talk against YouTube, dey say: "Videos from users wey Youtube dey target, dem dey block and even push am down, so dat people no dey easily see dia videos."
Me wey no know as period take dey do pesin.
E be like say dem dey rush her go hospital.
"We advise security services make dem no use too much force and make dem protect lives and property," na im Mr Godec add put.
Dis na afta one four storey building wey get primary school inside collapse on Wednesday, wey kill 20 people.
Nigeria Police don do about-turn on top dia Special Anti-Robbery Squad (SARS), after young people enter social media dey drag SARS on top different tori for police brutality.
Dis na im make her dey do lesson to teach people Ibani songs, language and tradition.
Veteran Nollywood Actor Gbolagade Akinpelu AKA Ogun Majek die about di same time last month, June 2020.
Tokini Omubo-Pepple say di disease really affect her during her secondary school days as many times she miss school and even some school terms because she dey hospital bed for one crisis.
We dey always make sure say our members do all di necessary tins dem suppose do and go regular training with security pipo especially police so dat di necessary information wey we suppose get from guests and proper monitoring go dey for hotels".
Another thing we de for inside dis tori Family planning: How to stop pesin wey don already born plenti, still want more but no fit take care of dem7th August 2018 Doctor don comot teeth of 12 days old pikin3rd August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours...
Wia dis foto come from, Not Specified For recent years sha musicians no dey sing yahoo praise songs again for many reason including say, many of di young musicians today na ajebo pikin dem.
IGP order search for killers of Rev father and begin rescue operation for RCCG pastors
"Idea na for collect data, for videos dem, and den start legal move, go for existing court for address de abuses.
But Neymar no go quick return to play.
NAFDAC tok say, ''as e be so, unto di dangerous somtin dis fish dey do, wey no dey allow traders to import or sell puffer fish''.
Another thing we de for inside dis tori World Environment Day: 'I don totally ban plastic bags for my house'5th June 2018 World Environment Day: Time don reach to ban plastic use for Nigeria5th June 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers37 minutes wey don pass Informate me 2:15 Vi...
Di players dem don invite na: GOALKEEPERS: Richard Ofori, Lawrence Ati, Joseph Addo DEFENDERS: Harrison Afful, Agbenyenu Lumor, Jeffery Schlupp, John Boye, Daniel Amartey, Jonathan Mensah, Nicholas Opoku, Joseph Attamah MIDFIELDERS: Thomas Partey, Andre Ayew, Kwadwo Poku, Christian Atsu, Edwin Gyasi, Gideon Waja, Alfre...
Skip Twitter post, 1 Let the French Minister of Colonial Affairs @JY_LeDrian take care of the affairs of #France.
Di state wey also be Nigeria commercial capital get 5440 confam cases with 67 deaths.
But dat dream don kpafuka afta serious fire burn down her shop completely on Wednesday, October 17 2019.
FG go put soldiers for highway - Osinbajo Who kill Funke Olakunri?
Another thing we de for inside dis tori Khachaturyan sisters wey kill papa wey abuse dem touch Russian pipo heart22nd August 2019 Ghana's 100-year-old imam who went to church12th May 2019 FaceApp challenge: Tonto Dike, Ali Baba, Jonas Brothers, Ludacris, oda celeb dey post old age look17th July 2019 Top Tori FG ban FSA...
I will be making a statement tomorrow morning.— Donald J. Trump (@realDonaldTrump) January 8, 2020 End of Twitter post, 2 Wetin happun?
talk to some people for di streets of Lagos and dem get different mind about how far Nigeria don come.
Dis na di pipo wey dey live wit disability.
Another thing we de for inside dis tori BBC Governorship Debate: Seven tins you suppose know about Delta State6th February 2019 BBC Governorship Debate: Meet di candidates for Delta State6th February 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration...
"Apart from two wey be operational errors, di rest na because of sabotage."
Ahmed Awad (@MinisterMOFA) December 11, 2019 End of Twitter post, 2 But while some Nigerians for social media dey happy about dis announcement, odas no dey happy and some odas dey ask questions why president Buhari take dis decision.
Wia dis foto come from, NAira Marley Wetin we call dis foto, Naira Marley "You know say we don dey clamp down on di activities of yahoo-yahoo boys, if you don dey follow up our activities in recent times."
Another thing we de for inside dis tori South Africans dey wait Zuma to hear wetin im go talk14th February 2018 South Africa Cyril Ramaphosa don win ANC election18th December 2017 South Africa ANC dey find new oga to replace Jacob Zuma17th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5...
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus cases: How Oluwaseun Osowobi take survive Covid-19 for Nigeria Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, “Di stigma plenty for pipo wit di virus ” - Seun O Nigeria don spend at least 70 billion Naira - 180 millio...
Another thing we de for inside dis tori Somalia: UN don extend arms embargo15th November 2017 How Kenya get first lawmaker from Somalia15th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fu...
Katsina Police Command confam say na military grenade cause di explosion wey kill Mallam Iliya children and three pipo still dey hospital dey receive treatment.
"When I see dis people, di first thing na say I dey sad.
Football fans fit wonder who be di man wey resemble Jesus for Atletico bench.
Other places na Magumeri, Konduga, Damaturu and Mubi.
Village of cry-cry E no pass one month wey Love bin born her number five pickin and di first two weeks go well.
Stock Market crash di same day As dis one dey happun price of shares for Nigerian stock market crash again on Thursday, just afta di market lose N85 billion on Tuesday Dis time, di stock market lose N196 billion wey pass times two (213%) of di money wey lose on Tuesday afta some investors japa wit dia moni.
Man shoot five pipo dead say dem 'make noise' for im domot Oil price crash to below $30, wetin e mean for your personal moni Russia penal service tok say di prisoners bin "attack guard" wey dem don rush go hospital.
She add say: " Di decision to advise her Majesty to suspend Parliament dey unlawful because e fit frustrate or stop Parliament to do dia work without any proper reason."
Wednesday Results Genk 0-0 Napoli Slavia Prague 0-2 Borussia Dortmund Liverpool 4-3 RB Salzburg Barcelona 2-1 Inter Milan Lille 1-2 Chelsea Valencia 0-3 Ajax RB Leipzig 0-2 Lyon Zenit St Petersburg 3-1 Benfica Tuesday Results Real Madrid 2-2 Club Brugge Atalanta 1-2 Shakhtar Donetsk Galatasaray 0-1 Paris Saint-Germain ...