text stringlengths 21 14k |
|---|
E say flood wahala dey high for four local area council for di FCT, AMAC, Gwagwalad. |
Nigeria land border closure na blessing even farmers dey feel NLC, FG fail to agree minimum wage adjustment afta 15hours tok-tok Why we 'close' Seme border - Buhari We go close border until neighbour kontries hear word - FG Ghana Union of Traders Association (GUTA) President, Joseph Obeng, say de border wey Nigeria close be outright breach of ECOWAS treaties. |
Many people dey get problem for family because of dis, but if dem talk out, people wey know am go fit help dem." |
For example na Nigerians plenty pass from African and Cameroon na im dey lead in terms of di rate of immigrants wey dey enta US. |
Best Rap/Sung Performance For a solo or collaborative performance containing both elements of R&B melodies and Rap. |
She say di mark don dey part of her and she no dey worry hersef again about am.. |
"One major problem be say as people dey born plenty pickin, e dey hard to take care of dem and send dem go school." |
Georgetown University wey dey US also get one course about Beyonce husband too. |
Buhari don dey behave like Abacha - Obasanjo Atiku dey fear for wetin go happun for 2019 election Di last time wey Obasanjo write open letter to President Buhari na for January 2019 for im "Points for Concern and Action" wen e advise Buhari not to contest second term, but dat one no work as di President don already begin serve for second term wen dis second letter drop on July 15, 2019. |
Another thing we de for inside dis tori Almajiri & Coronavirus: Pikins wey dey beg for di middle of Nigeria COVID-19 palava17th May 2020 When is school resuming in Nigeria: See 10 ways parents fit use ginger dia children during coronavirus lockdown26th April 2020 Coronavirus lockdown: Nigeria filmmaker Niyi Akinmolayan do cartoon video to teach children how to survive Covid-1916th April 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 JAMB bin start di 2018 Unified Tertiary Matriculation Examination on Friday, 9 March and e finish Saturday 17 March. |
BBC Pidgin bin tok wit students for di University of Lagos, about di strike wey don keep dem for house. |
April Fool's Day scam wey fit catch you today |
Coachella: Five African shows wey dey di same level |
We go create job for our youth. |
Court jail woman wey jazz husband penis Zimbabwe say woman must inherit husband property But im wife Tambudzani Mohadi wey be senator bin don deny some accuse wey her husband sama against am. |
Dem accuse say police release Augustine on top bail and dem no go rest until dem get justice for dia daughter. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 De second batch for laptops dem, 40, 000 notebook dem be land for Nsimalen airport for Tuesday, and added number to 80,000. |
Minimum Wage: FG say make workers civil servants wey dey collect pass N30k to get patience, warn say implantation go take time |
Following FIFA en decision, most Ghanaians enter social media dey talk say di ban go set good example to sports administrators. |
Skip Twitter post, 5 Wait.. did someone hacked "Aisha Buhari's Account or she is just shaking tables this morning.. |
Another thing we de for inside dis tori Russian spy: No British royal or minister go go 2018 World Cup for Russia14th March 2018 Russia election: Putin fit dey road to win fourth term18th March 2018 Buhari say make Putin use im re-election promote peace and stability20th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Na first taim dis since 11 years weh ah di work laik tori woman weh we go get tok for dis kana issue weh na always 'hush hush' -topic weh eh no di tok about, Comfort tok. |
All di money dem raise for di Commission weda na gift, Liam, grant-in-aid, testamentary dislocation it odawise 6. |
Posted at 14:49 7 October 201914:49 7 October 2019 Investigate allegation of #SexForGrades Unilag - SERAP One civil society organization wey sabi carri public mata for head don tell University of Lagos to investigate di senior lecturer wey dey face accuse of SexForGrades. |
Prince Charles visits Africa: Cake wey dem use welcome di Prince of Wales for Nigeria dey make pipo vex |
Na mostly Boko Haram and di Islamic State of West Africa Province (ISWAP) pipo dey link to dis kain attacks for northern Nigeria. |
pic.twitter.com/YNSMSwFr2K— LSMOH (@LSMOH) March 17, 2020 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Di Institut Pasteur de Dakar, inside Senegal, na one di first laboratories wey fit to test samples ontop dis Coronavirus palava Last Sunday Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) say di test result of suspected coronavirus patient wey dey Enugu State, south east part of di kontri, don commot negative. |
Another thing we de for inside dis tori Shiite protest: 'Why gofment must handle El-Zakzaky mata with care'23rd July 2019 Why we never release El Zakzaky - Presidency23rd July 2019 Precious Owolabi: Corps member wey dey serve for Channels TV die inside Shiite protest23rd July 2019 Deputy Commissioner of Police die for Abuja Shiite clash22nd July 2019 Video, El-Zakzaky fate dey Buhari hand, no be court - Islamic Movement21st July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Feel for them though, but that was costly #funkeakindelebello #NairaMarley https://t.co/fHLJ6eGdWk— ADEDIRAN TAIWO (@adedirantai) April 6, 2020 End of Twitter post, 1 Na di Attorney General of Lagos. |
Also, wana checks for Playstore on android device show say de app no dey available for android users too. |
IMF say e go dey beta say dem fuel subsidy no dey again so dat we fit use di resources for oda important sectors." |
De refugee agency say from medical source deh fit don die from poison afta deh chop bush mushroom and say deh di still shine eye for de mata. |
Continue voting Laycon though...— shadieblue thomas (@folasadeAyeni1) September 23, 2020 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Erica disqualified from BBNaija: See Ngozi Nlewedim journey and big moments wit Laycon, Kiddwaya and odas inside 2020 Big Brother house7th September 2020 BBNaija Erica, Kiddwaya and Laycon ‘love triangle’ - Wetin you need to know9th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
After, we go collate am according to how dem fit for di different categories based on di criteria for nomination. |
2.Di number dey important to adopt pikin, buy things wey go make waka easy, get driver's license, to collect Permanent Voters Card, to pay tax, to collect pension, employ pipo and to do moni transactions like open bank account. |
''For me, dem no suppose be the people for dia, dem no suppose lead Barcelona. |
Buhari still add put say, ''Saifura work for Red Cross, wey be charity organization to help victims of militant wahala." |
E first appoint Kyari chief of staff on August 27 2015 and re-appoint again after e win re-election to show how much e like am. |
Na estimated population of 200 million pipo dey Nigeria population. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 For di meeting, I learn say I no suppose rush enta like dat, dey dream say I dey eat meat, wetin I suppose do na to enta small-small and find oda tins wey be like meat food wey I like. |
Nigerian schools resumption date and private universities concerns as FG okay reopening of schools |
Dem cast dia vote for di end of Vatican assembly for di Amazon, wia dem dey experience shortage of priest. |
But dey fit begin get body pain, dey tire, get sore throat and headache. |
Wia dis foto come from, Oscar Ivara, PRO NCS AREA 1 command How dem catch dem Auwal Mohammed say Khalil bin carry $670,000 while Mohammed bin carry $220,000 wen dem arrest dem. |
But Kano state commissioner of information Muhammad Garba tell BBC Pidgin say goment no get hand for wetin dey happen to Daurawa. |
BBC Africa Eye follow one young football fan on im journey across Uganda, to find out wetin dey happun when global companies target some of di poorest and most vulnerable pipo for di continent. |
Joshua go fight Ruiz again for rematch for Saudi Arabia. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana KNUST students dawg lectures, vandalise campus property after security assault students over ‘jama’ KNUST students dey wear red shirts as part of dema protest for campus on Monday.22nd October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
But dem still dey work out modalities for di number of Moslems wey go dey participate for Friday prayers. |
Pipo wey no gbadun di program say e no go do anytin to stop malaria for di kontri but di research team tok say dis waka dey important to collect info for di research. |
President Paul Biya don win for seventh term Constitutional council struggle with impartiality as e judge Cameroon elections petitions Di tin tire kontri pipo so tay some reply say dem no even know wetin to believe again. |
Latest polling averages for battleground states Scroll table to see more data Click di column headers make you arrange di table by a columwey dey go up or cum dan State Biden Trump Who win di state for 2016? |
See five goment policy dem wey make Nigerians compare Buhari & Jonathan Electricity tariff Only days earlier, di goment increase electricity tariffs by more than 100% wey take effect on September 1st, 2020. |
Western Regional Police Commander, DCOP Redeemer Vincent Dedjoe talk journalists say "dema investigations reveal di accused den three victims other victims dey communicate more times before dema kidnap." |
Video by: Helen Oyibo, Ikechukwu Kalu and Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: 'I still no dey follow road wia dem kill my best friend'30th July 2019 Boko Haram: Five times wen Abubakar Shekau don die30th July 2019 Boko Haram ambush: True-true Boko Haram kill soldiers for Metele - Army24th November 2018 Boko Haram ambush: How militant group deceive Nigerian Army to open barracks gate17th July 2018 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,00one hour wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020. |
Wia dis foto come from, Ken and Adekunle Wetin we call dis foto, Kenneth Nwosu wey im dey receive im award Adekunle Rufus Adedeji wey be superintendent wey dey in charge of di Criminal Investigative Bureau for Ekiti State neva collect bribe before. |
Uhuru Kenyatta: Wetin next for Kenya? |
Fernandes go fit shine for Manchester United? |
Grindel resignation mark di end of im difficult three-year period as oga of di DFB. |
Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, Dis na where di waka begin for 20 November 1947 wen Princess Elizabeth and di Duke of Edinburgh marry for Westminster Abbey. |
Wia dis foto come from, YouTube Screeshot/ Dubai17 Wetin we call dis foto, Di screenshot of di YouTube video of 8-ft Titan robot by Dubai17 Dis na wetin we know about di video For February 24 2019, dem post dis same video for YouTube, dem title am "8-ft Titan robot greet visitors for UAE defence show Idex for Abu Dhabi" For di video wey get ova 115 thousand page views, we see di robot dey introduce imself to visitors. |
ELECAM say no phone, CRM say dey must use phone for polling centre |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 De second goal come from substitute, Kudus Mohammed who seal de victory for Ghana around de 83rd minute of de game. |
Di thing fast sotay she dey labur for about four hours and she push for 16 minutes. |
Just like di wishes of every street children, Fofo dey always dream of living inside comfortable apartment wey get roof and toilet. |
Bring peace to Anglophone regions President Biya don promise say e go bring peace for Anglophone regions as e say e don hear de frustration and aspiration for de pipo for de two regions. |
Di forma Notorious B.I.G girlfriend say na only $3500 dey her hand, but she get plenty of asset wey include 2005 Bentley wey worth reach $73,000 and jewellery worth $35,000. |
But as dem arrest am, some of dem don comot all di evidence wey link dem together. |
Wia dis foto come from, Fatima Muhammad Nigeria get plenty beautiful places but dis "man-made" location get how e dey attract pipo - with three main things wey dey give pipo wey see am goosebump. |
See how many times Jada Pinkett and Will Smith don comot to address dia marriage mata Who be August Alsina wey say im date Jada Pinkett, Will Smith wife Dis na why Will Smith latest studio release dey 'burst pipo brain' 'It all start with im just needing some help with me wey wan help im health, im mental state,' Jada explain. |
Another thing we de for inside dis tori Train don get accident for Lagos10th January 2019 Video, Okogbe bridge accident: 'Many pipo dey fear say if you save pipo inside water you no go survive, but I enta save seven' - Consider Oworo12th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
He will do a fantastic job! |
Olu Okunnu 25 April 2018 Wia dis foto come from, James Gathany/USCDCP Wetin we call dis foto, Every two minutes, one pikin under age of 5 years dey die from malaria, according to WHO For 1975, World Health Organisation (WHO) declare say malaria no dey di Europe again but now dia focus dey on how to do di same for Africa. |
Atiku Abubakar na number six ontop di list, di former Vice President declare come win di presidential ticket of di opposition Peoples Democratic Party to run for di 2019 elections. |
We go dey update una as di tori dey happen. |
FBI don arrest Nigerians ontop yahoo-yahoo EFCC burst 'yahoo-yahoo' training school for Lagos "We dey deeply concern about di news of di arrest of 80 pesin, mainly Nigerians for different parts of US, wey dem accuse on top separate FBI cases of ogbonge email fraud and money laundering." |
INEC oga say make security agencies make sure say dem protect all Nigerians for registration and polling units. |
E don also go against di behaviour code wey di team suppose get." |
Di agency say dem dey struggle to count di number of refugees dem because dem dey come from remote area. |
@UKinNigeria @UN pic.twitter.com/BE3jWhCQOI— Official PDP Nigeria (@OfficialPDPNig) May 7, 2019 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori President Muhammadu Buhari don return from im private visit5th May 2019 Senator Adeleke don get bail ontop certificate forgery case7th May 2019 Police say 'War' fit happun if you provoke officers for checkpoint6th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Grammys 2019: Celebs wey slay on top di red carpet11th February 2019 Singer wey take first Kiss from Katy Perry say no be harassment15th March 2018 Met Gala 2018: 'Pope Rihanna di first' and oda cele dresses for Met Gala8th May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Skip Twitter post, 6 - Kanye isn’t running. |
Di Pray for me singer say na for movie wey im bin dey act na dia im die, no be for real life. |
Eight commissions-for tok national unity, living togeda, bilingualism, cultural variety, build villages, bring back for refugees, education and judicial system…All discussion go remain inside limit for constitution, na form of state no enta discussion topic. |
Wia dis foto come from, Rivers State Neighbourhood Safety Corps Agency (RI Wetin we call dis foto, Dennis Amachree retire from Nigeria secret police wey be Department of State Service for 1999 as Assistant Director (Investigations & Intelligence). |
Dem dey speak am for Equatorial Guinea Yoruba: Na language wey dem speak for South-Western Nigeria plus other areas for West Africa like Benin and Togo Pidgin: Na one version of English wey dem dey talk well-well for Nigeria, Ghana, Sierra Leone, Liberia, Cameroon and Equatorial Guinea Another thing we de for inside dis tori BBC Pidgin don land for Africa21st August 2017 Video, "BBC Pidgin na for all of us" - Toyin25th August 2017 Video, Wetin be your favourite Pidgin word?26th August 2017 Video, 'For Ghana, everybodi na Charley'28th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Six times weh Brenda Biya, Cameroon first daughter actions spark controversy Just now, for seka say borders bi locked, we no fit sell we tomato, motor dem di waka inside quarters for sell but we di lose plenti, big market na outside kontri, Yaye tok. |
According to one 2018 UNICEF report, 35% of Afghan girls dey marry by di time dem reach 18, and 9% dey marry before dem reach 15. |
Di goment meet Mr Kitoyi Ajasa to use im newspaper to publish di scheme. |
Ariana Grande don break up wit bobo five months afta engagement How Diddy take hama pass all di musicians for 2017 Shatta Wale: See how Ghana dancehall star propose to Michy One source tell dem say; "di decision na peaceful one and two of dem go remain friends. |
Skip Twitter post, 1 And they called #100m only Thunder that will fia Inec is doing press up.— Poju (@pojugreat) May 4, 2018 End of Twitter post, 1 INEC oga say on top dat one sef, dem employ temporary staff wey dem send go work for all di polling units. |
E never tey wey suspected herdsmen kill plenty people for Benue State. |
Dominica dey for di Windward Islands between di Caribbean Sea and di North Atlantic Ocean, halfway between Puerto Rico and Trinidad and Tobago. |
And dis na di first year students for Amaranta school go write state exams. |
All political parties that submitted incomplete applications without the specimen signatures and photographs of the poll/party agents are strongly requested to regularize this on or before close of work on Monday the 11thFebruary 2019— INEC Nigeria (@inecnigeria) February 9, 2019 End of Twitter post, 2 February 16 na im be di date of presidential and National Assembly elections for Nigeria while March 2 na di date for Governorship and State Assembly elections own. |
Di virus wey start for Wuhan one, China for December 2019 don affect 3.78 million pipo and ova 265 thousand pipo don die from am. |
Although di World Health Organization tok say na only health workers, pipo wey dey treat Covid- 19 patients and pipo wey sick suppose dey wear facemask. |
Wia dis foto come from, PHIL MOORE/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, WHO talk say people wey dey smoke shisha and normal cigarette dey in danger of catching di same disease like lung cancer and heart disease Just like e be with to dey smoke tobacco too, as you dey smoke shisha you fit dey addicted, dat is, you fit get used to am. |
Some Minority members for Ghana Parliament dey demand for withdrawal of de customs (Amendments) Bill 2020 wey dem lay on Tuesday March 3. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.