text stringlengths 21 14k |
|---|
When BBC tori pipo enta D'banj family house, im neva land di area and no sign dey of Lineo Didi, di mama of di pikin. |
Another thing we de for inside dis tori Uganda wan ban wedding reception8th December 2017 'Prince Charming' no dey so Italy woman marry herself27th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you38 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
E dey more common for women, particularly during pregnancy. |
Separatist leaders sentence dey make pipo fear for Anglophone schools |
Even for Edo State House of Assembly, di Orhionmwon II constituency election bin dey inconclusive on top palava plus including ballot snatching. |
Expertise for epidemic control, say some of di possible factors na Africa young population and di possible effect of pre-existing immunity. |
Price of crude oil for world bin crash when US start to dey dia own oil wey be shale oil. |
Dis na some of di tins wey di phone go fit get: 1. |
Best Large Jazz Ensemble Album For albums containing at least 51% playing time of new ensemble jazz recordings. |
Dem first dey use suicide car bombs, before dem follow dis one with gunmen wey dey fire-fire anyhow. |
After some months, she stop to dey thumb print documents because she don learn how to sign her own name. |
Another thing we de for inside dis tori Dino Melaye: Federal Court say dem fit cancel im case7th February 2018 Video, Hear wetin Kach talk for Christmas24th December 2017 'No be bad thing say Senator Dino dey my video' - Kach20th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you58 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Lagos State record over 1,000 cases of domestic violence for 2017 Many people don dey report more cases of domestic violence sake of say e get office wey dey chook eye for dat kain mata and get conviction wey fit make person go prison sake of child sex abuse or wife battery.30th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Another thing we de for inside dis tori 2:13 Video, How I use hand wey I no get write beta future for myself, Duration 2,136th September 2018 "Di reason why I wan give my money to my cat 'Sweety' afta I die"11th September 2018 Why dem give dis 'Best Graduating Student' yam and fowl13th September 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Algeria ruling party join mouth wit army say president Abdelaziz Bouteflika must go 27 March 2019 Wia dis foto come from, AFP/Getty Algeria biggest union and most influential political party di National Rally for Democracy don follow di kontri army join mouth say make di kontri president Abdelaziz Bouteflika resign. |
Another thing we de for inside dis tori Game of Thrones fit end afta season eight2nd September 2018 Game of Thrones final season dey come for April 201913th November 2018 Game of Thrones' star Sophie Turner don engage Joe Jonas15th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund. |
Di Nigeria corruption police don dey drag Okorocha tey-tey on top corruption mata. |
The public including the kardashian cult cyber bullied her through the dirt PUBLICALLY. |
Another thing we de for inside dis tori How pickin cry dey affect mama27th October 2017 How Lady Gaga dey fight sickness13th September 2017 UK man wey dey sell im tears inside bottle water10th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Cameroon elections: “Since Sunday noting di move for dis side, fear dey for air’- Resident for Northwest |
Another thing we de for inside dis tori President Beji Essebsi dey hospital, as Tunisia dey shake ontop twin bomb blasts27th June 2019 Tunisia don ban niqab for goment offices5th July 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wetin we call dis foto, Protest don begin for Port Harcourt 10:16am (Updates): Pipo don begin do hands up for Port Harcourt Road no dey again for di popular Aba Road for Port Harcourt di Rivers State capital as security pipo block from Waterlines to GRA junction. |
See Nigerian private universities wey don ready to resume School resumption in Nigeria - See wetin go happun next Places wia schools don reopen and how dem dey keep children safe from COVID-19 Wen schools for Nigeria go reopen? |
"Africa teams fall hand for dis World Cup," na wetin former Nigeria international Emmanuel Amunike, wey dey part of FIFA's technical study group wey chook eye for World Cup matter tok and im go dey di meeting wey dem wan do. |
Ghanaians blast Prez Akufo-Addo over Notre Dame fire tweet, meanwhile flood kill 5 for Accra but he no tweet |
On Monday 1 April, di attacks on foreigners for di city of Durban go be di main mata for meeting between South Africa minister of international relations Lindiwe Sisulu and ambassadors from African kontris. |
Like do exercise, use dat time gist with your friend face-to-face. |
Rivers state go begin pay 30k minimum wage from January, See oda state wey join |
Im club Manchester United say: "Everybodi for United wish Paul speedy recovery ahead of di new season." |
E tok say dem don dey arrange to train pipo wey go handle di website. |
Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Meet di 'animals' wey dey compete for Africa Cup of Nations for Egypt21st June 2019 How Tanzania dey kill mosquito24th August 2017 Video, Di Tanzania woman wey dey lie down teach4th October 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Di mata come worse for 2014, during preparations for di 2015 general elections. |
She say she don get friends wey lecturers don ask out for date but di lecturer no threaten any of dem wit poor grade. |
urundi opposition react afta jaguda pipo use poo-poo paint dia office 1 August 2019 Wia dis foto come from, @BurundiCn Burundi main opposition party say jaguda pipo dey plaster poo-poo, for di wall of dia offices dem, for di past two months. |
Another thing we de for inside dis tori How much Nigeria government don collect for inside Abacha loot?5th December 2017 Abacha loot: Dem don discover nearly N100b for Channel Islands4th June 2019 Abacha loot: How di moni take waka8th June 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
14 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Inspector Genera of Police Ibrahim Idris IGP Ibrahim Idris don go meet with President Muhammadu Buhari yeaterday. |
Yaye say na good tin for support dem. |
Civil rights icon John Lewis don die - See wetin you need to know about di ogbonge activist Police don arrest suspect for killing of Gokada CEO Fahim Saleh John Lewis major life and times between 1940-2020 Wia dis foto come from, Twitter/Nancy Pelosi/@SpeakerPelosi Wetin we call dis foto, John-miles Lewis Born in rural Alabama during di dark days of Jim Crow segregation, Rep. John Lewis rise from poverty to become a leader of di civil rights movement. |
Trump don sack Secretary of State Rex Tillerson 13 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Former Secretary of State Rex Tillerson US president Donald Trump don sack Secretary of State Rex Tillerson and replace am with CIA director, Mike Pompeo. |
"Dis message na to categorically inform di Christian leaders, di general public and all lovers of truth say CAN or di President of CAN no approve and no know anything about di solidairty visit." |
EFCC, FBI collabo recover $314,000 and N373m from yahoo-yahoo FBI List: Surrender and go clear your name if e dey list of yahoo-yahoo -FG Buahri tell Nigerians for Japan to be good ambassadors of dia fatherland, the Nigerian leader say, "I dey personally very happy say millions of Nigerians dey all ova di world, like you here, wey dey truly make us proud." |
Explosion rock Katsina: Improvised explosive device wey be like bomb kill pipo for Malumfashi town in Nigeria 18 July 2020 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Foto: (No be di real scene be dis) - Dis na typical explosion scene Police for Katsina state Nigeria don begin investigate di explosion wey happun today for Yammama village inside Malumfashi Local Government Area of di state. |
E ask me if ah ready for meet President Biya, e go arrange'am, and ah tell e say ah ready. |
Another thing we de for inside dis tori Four year old pikin don enta court yawa afta im kiss three old pikin for Egypt10th May 2018 Video, Dis seven month-old pikin survive earthquake for Italy23rd August 2017 Police don arrest 'madman' wey kill two pikin for Ogun state15th March 2018 Beta ways to take wake your pikin up from sleep for morning8th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 elections: 5 tins wey we don learn from di presidential election1st March 2019 Nigeria goment don defeat Boko Haram?21st February 2019 Zamfara attack: 'Network dey poor for di area but we confam say killing happun' - Police1st March 2019 Zamfara attack: Buhari don send Defence Minister quick-quick16th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Iyke Wia dis foto come from, ultimate love/instagram One of di youngest for di house, 24-year-old Iyke get only one target - to find im ride or die. |
Lionel Messi dey top Forbes list of highest paid 100 athletes 11 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Messi don score 603 goals inside 687 matches for Barcelona According to Forbes, Barcelona and Argentina striker Lionel Messi na di highest paid athlete, for di past 12 months, with earnings of $127m (£99.8m). |
Another thing we de for inside dis tori Plateau state attack: Police don confam at least 86 pipo die for wetin fit be herdsmen attack25th June 2018 Plateau State attack: Di plenti times President Buhari don 'assure' Nigerians on 'unfortunate' 'killings'25th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Your family are in our thoughts and prayers. |
How 103 passengers take survive plane crash At least 14 pipo don die inside Kazakhstan plane crash Istanbul Govnor Ali Yerlikaya tok say dem don rush di 52 pipo wey wunjure go hospital and dem still dey try comot pipo wey hook inside di plane. |
We save 16 pesins but some pipo say dem neva see dia pesin so we still dey search. |
Or e fit mean say fresh facts don show wey go require make di State withdraw di charge against Woodberry, and refile. |
Like how victims like dis fit do. |
Gunmen don kill Elisha Abbo uncle, kidnap im stepmother Di vice president also tok about community police. |
Some of charge include: Charge 1: Im collect money wey no pure of up to N1,219,000,000 (One Billion, Two Hundred and Nineteen Million Naira) wey im use sponsor im own govnorship election for Ekiti in June, 2014 Charge 2: Im collect cash money wey no pure of up to $5,000,000 (Five Million Dollars) from former Minister of State for Defence Senator Musiliu Obanikoro in June, 2014 Charge 3: Im keep N300,000,000.00 (Three Hundred Million Naira) for fixed deposit bank account wey no follow law Charge 4: Togeda wit Spotless Ltd. and members of im family dem dey control N317, 000, 000.00 (Three Hundred and Seventeen Million Naira) for one local bank Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis na big reverse for Mr Fayose wey until last week Monday, na im be di govnor of Ekiti state till im step down for new govnor Dr. Kayode Fayemi. |
Nigeria election office Independent National Election Commission (INEC) on Thursday tok as tins go take happun once dem step inside polling station to vote for dia candidate on February 16 and March 2, 2019 general election. |
SARS no get credibility - Amnesty Int'l #EndSars: Buhari order to review operation na "mumu order" - Awosanya Nigeria Chief Justice don order monthly inspection of police stations She later die for hospital from loss of blood. |
"Following di recommendation of di fact finding panel of di NHIS, President Buhari don approve di termination of appointment of di Executive Secretary, Prof. Usman Yusuf, who bin dey on administrative leave," di statement tok. |
Meanwhile one Nigerian police officer still report to dem say na four security personnel na im di sea pirates kill. |
Her mama go put Cesaria for orphanage home as she dey struggle to train 6 pikin wey she born afta her husband die. |
For 1962, dem appoint am to represent president for di goment of President Ahmadou Ahidjo. |
Mrs Trump bin don describe dis four African kontries as 'beautiful' and very 'different'. |
Aside Ore family no hold shimgbai (no get money)...Imagine responsibility wey go dey indirectly for your head if you marry Ore." As e be so, some pipo for twiiter dey use dis conversation take learn life lesson. |
Wia dis foto come from, Mercy Ships 'My breasts wan kill me' Di goalkeeper wey say im 'one hand' no go stop am 'I be Lesbian, but I also be pesin’ Di Mercy ship na non-profit organization with plenti doctors and surgeons wey dey go round Africa to treat poor pipo from poor communities for free. |
According to di According to di Worldometer, na at least 6,518 pipo don die from di virus so far and na at least 169,610 pipo don get di Covid 19 disease for more than 150 kontris. |
Africa Eye: How one codeine investigation change Nigeria Dem no support media player for your device Africa Eye: How one codeine investigation change Nigeria 8 June 2019 BBC Africa Eye tear rubber for April 2018 with Sweet Sweet Codeine, one feem wey Nigerian investigative journalist Ruona Meyer present. |
Di robbers land di area for 4pm Thursday 5 April, block road den enta plenty commercial banks and di police station wey dey di area wia dem kill nine policemen wey include one pregnant policewoman.By di time di robbers finish dia bad-bad work, dem don steal millions of naira. |
Audu Ogbeh, Nigeria minister for Agriculture say 'Nigerians dey import pizza from London' |
One of di researcher, Dr Caroline Le Roy, say: "If pesin need choose one drink wey alcohol dey inside per day, red wine na di one to pick as e dey good for di microbes wey dey belle". |
Another thing we de for inside dis tori Papa wey just born pickin suppose get holiday - Unicef26th September 2017 Five correct beach for holiday jolly inside West Africa30th December 2017 How mama and papa take forget dia 5-year-old pikin for airport4th October 2018 Lekki Conservation Centre, Yankari and oda correct holiday spots for Nigeria7th August 2018 Wetin dey cause hardship for Africans to travel for Africa?11th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
We neva reach dat point of removing fuel subsidy sha," she tok. |
Then di same farmers go say no. |
Di election in numbers: 26.76 million registered voters 55% of dem na female Na record 48 parties dey for di ballot 28,757 voting stations 220,000 members of electoral staff Six million young pipo no register to vote Another thing we de for inside dis tori South African Elections: Wetin e mean for Nigerians for dia?8th May 2019 South Africa: Shey di gap between rich and poor dey increase?1st May 2019 South Africa flood: Number of pipo wey die don increase afta Durban rain24th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di Director of Media and Public Affairs to Olubadan, Mr Adeola Oloko talk im own say: "I dey wonder how people wey go school and suppose know good thing from bad thing go dey do something wey no dey pure." |
Thank you to everyone who has expressed concern and thank you to the crew who managed the situation well. |
Di "students" no go outside to beg for street like di usual practice with traditional Koranic schools for di region. |
Wia dis foto come from, Matthew Lewis Wetin we call dis foto, Ahmed Musa wey get speed well-well, dey play for Russian club CSKA Moscow. |
"Our schools dey suffer, even some subjects no get teachers - abi Nigeria no fit take care of dia teachers na im dem wan send teachers to work for abroad?" |
Wia dis foto come from, AFP Wetin dey di video? |
I just dey look like dondi. |
Pipo say make goment wake-up do some tin because dis kana rice na for kill pipo. |
Di 68-year-old manager no go mind to manage top club wey dey Europe, but im no go mind if na director of football dem give am. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Yugoslavia reach quarter-finals of di 1990 World Cup, but dem knock out for penalties Separate Balkan national teams come out for Euro 96 qualifiers, di players now spread through five countries. |
End of Facebook post, 1 Anoda social media user also react on top di mata Theresa Tekenah ontop Twitter say: "just treat pipo wit respect. |
1 October 1961 For Cameroon dem dey call dis day Unification Day because e mark di anniversary of independence of di British Southern Cameroon from di United Kingdom and join join with French Cameroun. |
oronavirus Tips: How parents dey handle work from home and dia pikin Faith Oshoko BBC Pidgin 1 April 2020 Wia dis foto come from, Catherine Okoro Wetin we call dis foto, Catherine Okoro say she get plenti help with her husband and oldest pikin but tins dey wey na only her di pikin dem want "All di drama wey my pikin dem dey give dia teacher for school, I come be di one wey dey deal with am.." Na wetin Catherine Okoro wey dey run her own fitness business, tell BBC Pidgin. |
All di pipo Falz yab for im new song As di album drop e come with plenti conversation from di music. |
As di eyes of di world turn to di city wey host di 2012 Olympics, Johnson come become like ambassador for di Games, even though no be City Hall dey organize am. |
Corruption be sey one dey use public office for private gains...which dey mean sey people dey pay between $15,000 - $100,000 make dem get table next to Ghana President event under". |
Cameroon plantations di investigate gunmen weh deh cut workers dia fingers "De whole of de private sector for former West Cameroon na credit union di finance dem, and since de educational sector too don fall, e mean say pipo no fit get money for savings and for pay back loans", Shey Nfor explain. |
Normal Islam na Saudi Arabia future |
Doctor dem do plenty test for Pele and dey say na 'severe exhaustion' - over tiredness make yi collapse. " |
You fit read di original tori for English here. |
Mr Ibrahim Farinloye, wey be di Public Relations Officer for National Emergency Management Agency (NEMA) tell BBC Pidgin say "dem no know di exact number of Nigerians wey dey Libya for now but di embassy dey work with other agency dem to bring all di remaining migrants back to di country." |
Buhari tell Lulu Mnguni, di South African High Commissioner to Nigeria wey dey leave office say Nigeria sacrifice well-well to ensure say every citizen get full rights. |
China Daily wey bi di country official newspaper, talk say around 650 million people go travel for inside di country dis week and six million go travel go abroad. |
Meanwhile, di spokesperson for di state police never respond to calls from our reporter. |
"Anytime I get crises dat time I dey feel say na becos I don commit sin, I no know say malaria and lack of enough water for bodi fit cause di attack. |
Last week Accra High Court troway di first case wey di club carry come. |
In fact na for inside dis reality show na im I come see say my pikin sabi cook like dis" May be na wen e bin stay for London e learn how cook, but dis cooking talent wey Kidd dey show inside di house, dey strange to me, Terry Waya add. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.