text
stringlengths
21
14k
For my Senate mandate no shaking— Senator Dino Melaye.
One BBC tori pesin for Lagos Chiagozie Nwonwu, on di morning of di 15 January, put one message for social media to take remember im own cousin "Nnamdi" wey e say die from wound during Boko Haram fight-fight, just 'last year'.
Di situation cause plenti pipo to reach dia work place very late as dem face plenti traffic for road.
We feel your pains, and there is nothing more important to me at this time than ensuring that these bandits and criminals are completely neutralized.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) April 7, 2019 End of Twitter post, 1 Protester burst dis weekend afta di Speaker of Zamfara State House of Assembly Sanusi Rikiji, on Friday ...
@LevanteUD's Ghanaian forward Emmanuel Boateng has scored against both FC Barcelona & Real Madrid this season in #LaLigaSantander!
Nigeria Elections 2019: Stadiums wey don make APC, PDP kwanta
Some of dem ask questions of how dem go take go dia while odas just dey gbadu di way di place look like.
"I wan create magazine wey dey open and friendly, e resemble small shop wey you no dey fear to enter.
Human Rights groups and Amnesty International don chook mouth for di mata wia dem say wetin happun na serious abuse by Nigerian Police.
Massing bin start ndamba for 1980s for Diamant of Yaounde, come go France for Cretail between 1987 and 1991.
For recent TV programme wey BBC monitor, Govnor Elrufai tok say di southern Kaduna crisis dey continue because di leaders na dem dey organise because e no gree give dem 'brown envelopes'.
#OsunDecides2018— Atiku Abubakar (@atiku) September 27, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 All issues of access to polling units by voters, accredited Media & Observers have since been resolved and the exercise is going on well in all the units in spite of the heavy rain in some areas.#OsunDecides2018— IN...
Chaw people dey free dema minds on how suddenly some Parliamentarians dey find awam theories back de project, describing dem as 'insensitive.'
Nigeria get about 371,000 officers but plenti of dem dey collect shiriri money as salary per month.
Despite di calls for en arrest, Kennedy Agyepong last week talk local press say he no regret en comments den publication of Ahmed Hussein-Suale en pictures.
Dis no be di first time wey minister for Presido Buhari goment, go make comment about doctors wey dey leave di kontri.
Why di pickins dem go die?
Di HoH lounge go get living room area, bedroom, fitted bathroom, and a private bathroom," Di organizers tok for statement.
Na still dis September na im one CAF inspection team leave Kenya, come report say na only one out of four venues for di East African country dey ready to stage di event, wey dey open to only Africa-based footballers.
Laolu levels change wen im work with ogbonge US musician Beyonce.
Covid 19 lockdown in Nigeria: Friday prayer go hold today for Lagos mosques afta months of Covid 19 Tasks Force bin lockdown Nigeria
Inspector General Deputy Inspector-General of Police Assistant Inspector-General of Police Commissioner of Police Deputy Commissioner of Police Assistant Commissioner of Police Chief Superintendent of Police Superintendent of Police Deputy Superintendent of Police Assistant Superintendent of Police Inspector of Police ...
Michael Job: 'Jesus' say im still dey Kenya dey preach, deny deportation rumour
Oyo-Ita: Why Buhari replace di head of civil service
Jummai tok say out of di 17 children, 7 don die and 10 wey be 5 boys and 5 girls dey alive.
Dis na wetin di commissioner tok.
Things Ghanaians dey expect from Prez Akufo-Addo as he resume • He go start dey address Ghanaians on how govment dey handle de Covid-19 fight.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Some pipo wey don taya for im mata, vex ginger odas make dem report oga Shogunle account for hate speech so dat Twitter go deactivate am.
Omotesho Bakare - Eti-Osa debate: I go reduce toll gate money if I become di representative - Omotesho Bakare 5 February 2019 Wetin we call dis foto, Omotesho Tony Bakare Di Peoples Democratic Party (PDP) candidate for Eti-Osa constituency, House of Representatives election for Nigeria, Omotesho Tony Bakare, tok say di...
Di state CUPP chairmo Mohammed Abdullahi-Rahi tell tori pipo for Kano say magomago, katakata sara di election wey di Independent National Electoral Commission do.
According to King's College London team, di benefit of drinking red wine come from polyphenols - compound wey white wine, beer and cider drink get in less quantity.
Nigeria players for di league dey travel by road to play matches and e no dey help dia fitness.
Goment dey chook eye inside di #EndSars mata-Osinbajo I tink say na Europe - Gay Nigerian wey run go Russia Dem say di men attack dem wit knives wen dem approach dem.
Ben Reymenants Belgian Ben Reymenants dey run dive shop for Phuket.
How long coronavirus dey last ontop surface?
For de video inside you go see as en schoolmates dey try comfort am while he dey scream in pain.
See di affected communities: Ilasan Housing Estate Ikota Housing Estate Adeniji-Adele Housing Estate Makoko Community Some parts of Shomolu/Bariga Ifelodun/Ijora-Badia Obalende Isale-Eko Ebute-Ero Wetin dis 'upgrade' mean?
Dis na di second time im go dey absent from court.
Another thing we de for inside dis tori Minimum wage: New Nigeria 30k na wit immediate effect - Presidency18th April 2019 TraderMoni: How I take start bizness wit one thousand naira14th August 2018 Minimum wage: Pipo wey go enjoy di new 30k wen e become law7th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate ef...
Madagascar don get herbal cure for coronavirus?
For our own side nobodi don come report anything to us,so wetin dey happen no concern us."
Skip Twitter post, 3 I knew the Nigeria Air thing was a scam.
Businessman pay light bills for 36 neighbours make dem for jolly during Christmas
As na 17 people die for di school so, na di US school shooting wey happen for 2012 worse pass am.
Both professional athletes from Nigeria, abroad and even people wey just wan dey fit come out to run di marathon.
55-year-old Moyes help West Ham to avoid relegation as dem finish di season for number 13.
Wia dis foto come from, Ghana Police Tension nearly spoil de 2019 Vodafone Ghana Music Awards after dancehall artiste Stonebwoy pull gun for stage top.
Another thing we de for inside dis tori Ghana, Togo Police arrest second Nigerian suspect over de kidnapping of three Takoradi girls13th June 2019 Gold mine: World Bank say Ghana na highest producer for Africa16th May 2019 Ghana Police arrest three Nigerians, five Ghanaians over kidnapping of two Canadian girls12th Jun...
US mail-bombings: America don name, arrest suspect wey send explosive to Clinton, Obama and CNN
Airport concession next stage for Nigeria Di next stages wey go follow to achieve di project na to prepare di Information Memorandum (Info Memo) and to request for Qualification (RFQ) by di Transaction Adviser and to release RFQ invitation to invite pipo wey get interest to bid.
#MadagascarCure— EMERALD (@AdedayoAyoola92) May 11, 2020 End of Twitter post, 6 While some pipo bin dey urge Nigeria to join queue import dis medicine, some Nigerians dey tok say if di kontri try am, fake go follow full market.
Hurricane Harvey don land for Texas 26 August 2017 Wia dis foto come from, MARK RALSTON Hurricane Harvey na the biggest storm wey don land for United States for 13 years and im don bring plenty heavy wind with am.
Im say: "dis issue we must solve am peacefully...China no go ever allow palava and war."
#MondayMotivation— CHIDUBEM NJOKU (@ChidubemNJ) March 25, 2019 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 WAJE: I no get money for publicity This video shows that Waje is going through a lot but no, some people didn't notice the pain, they just want to talk.
E get title as Member of di National Institute.
But for part of di video wey still dey circulate, di pastor claim say na di 5G network dey make pipo sick and no be coronavirus.
Kenya elections: Odinga fit no participate
Come 10 September, PSG go face Lens for dia first match of di season - away.
Some patients wey go National Hospital for Abuja to get medical epp, gatz go back home sake of say doctors don go strike.
She go scratch my skin wit her fingernails till I start to dey bleed, she go punch me.
"As e dey sick before e go village e tok say e don divorce me, so na dat one make me marry anoda husband."
Government chook eye come find out say na di sausage wey dem dey call polony dey cause di food poisoning outbreak.
Pipo tink say e no look natural, say e no match di rest of her bodi.
Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, Man City don score 93 goals already and di season neva finish Na di third time wey Man City go win di title in seven seasons and na di first time for Spanish coach Pep Guardiola.
Her skits dey always dey about relationships wey dey inside house.
Health Minister, Kwaku Agyemang Manu who recently recover from de disease talk journalists say closing down of schools be defeatist approach to handling de virus.
pic.twitter.com/TXWS9PkV8j— Chibyki (@cekebuisi) May 31, 2018 End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 Is it possible for someone like Chimamanda to be living in a bubble— Honey (@Easyy_) May 30, 2018 End of Twitter post, 10 Another thing we de for inside dis tori Why Chimamanda Adichie been yab French Journalist w...
Cameroon prisoner weh deh 17 years-old wan go back school
That man doesn't need the movies.
Oga Duke post for im official Twitter account say im lawyers go appeal di ruling and say im dey confident say im go win.
Di applicants must also make sure say dem get NYSC Callup number for corp members from 2017 and valid means of identification.
De Uncle Jeane Francis Geade don organise with e kombi dem for watch dis big ndamba France -Croatia.
Goalkeeper Richard Ofori maintain im place with central defenders Rashid Sumaila and Nicholas Opoku.
Meaning say, you no fit go jail for tins like blogging theories wey no dey true but di social network fit delete your account.
Why dem wan regulate Dem say na to protect investors dem and di interest of di public as well as to improve market integrity and transparency.
Pipo from Ogba, Egi, Ndoni, for Onelga, Etche, Engenni for Ahoada West local goment, Ekpeye, Ubie for Ahoada East,Dekema for Degema local goment dey among di ones wey trace dia roots to di old Bini kingdom and dem come out to celebrate di Oba with traditional dances.
Influencers like Kim Kardashian and Kylie Jennr don chop yab tay-tay on top how dem dey promote weight loss products we fit dey dangerous for young buyers and no dey work.
Intissar Bashir Kurfi: Meet di lady wey dey turn pure water leather to inter-locking tile Dem no support media player for your device Intissar Bashir Kurfi: Meet di lady wey dey turn pure water leather to inter-locking tile 18 May 2020 New Informate 30 May 2020 Producer: Dooshima Abu Bashir Kurfi na mother of three and...
Di African women wey shine for September British Vogue cover Lagos Fashion Week 2018: Colour colour style Di judges praise Magugu for how im cut, colour and materials dey original.
All solutions weh goment take for Anglophone crisis dey in line wit international law as e concern human rights but wit de exception wen public order and peace bi inside danger, goment tok.
Atanga Nji say deh go count de votes dem for regions national level before constitutional Council give result inside 15 days.
Wia dis foto come from, FACEBOOK See di full post and comments here Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Another thing we de for inside dis tori Mimi Mefo: Authorities treat journalist like armed robber - President Cameroon Union of Journalists8th November 2018 Mimi Mefo: Freedom of speech still dey far for my kontri2nd November 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration po...
Another thing we de for inside dis tori #FreeSamuelOgundipe: Police dey defend why dem gbab Premium Times tori pesin16th August 2018 #FreeSamuelOgundipe: Nigeria police gbab Premium Times tori pesin to face criminal15th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass In...
"Ah fight, wound some pesin and na de tin weh e bring me for prison", de pikin tell .
Some people wey dey use di app well-well, go see say di new features dey get style resemble wetin Snapchat dey call "Memories" - dis na where person dey save dia snap.
Omnia say as adult, she dey struggle wit di psychhological torture wey FGM cause for her life.
Dat na why dem dey lift di measures in stages and dem dey introduce new ways to control di coronavirus like contact tracing or covering of face.
olice don gbab two men wey tiff deadi bodi from mortuary, demand N4m ransom 14 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di family bin don begin dey prepare to bury di dead body before dem kidnap am Police for inside Imo state - southeast Nigeria confam Friday say dem don arrest two me...
Later (on di same day), Zuma agree to kontinu to ansa kweshion for di corruption inquiry.
For 2010 Nigeria be number 10 among di 22 kontris wit di highest number of infections.
He just carried their bad officiating from Ghana to come and spoil this game— Emmanuel (@3mmaGoni) May 28, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Oh, the ref is from Ghana.
Another thing we de for inside dis tori Entrepreneurship: How partnership fit work for SMEs14th February 2019 Image gallery, TEF: See as Cashmadam Mahassin Quadri win N1.8million Tony Elumelu money26th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 V...
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Omar al-Bashir bin serve as president of Sudan for 30 years Di 74 year old long-time leader bin wan bribe im pipo wit salary increase but e no work.
Story book wey di promote Pidgin Dem no support media player for your device Story book wey di promote Pidgin 20 March 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit sell...
One American organization, National Transportation Safety Board don announce say dem go investigate di Ethiopian Airlines crash.
#RevolutionIsNow: Six revolutions wey shake kontris of di world 5 August 2019 Wetin we call dis foto, #Revolution Now protesters for Lagos Presidential candidate of African Action Congress for di February 2019 election for Nigeria, Omoyele Sowore ginger im supporters across di kontri to protest against bad goment.
"Na only di Senate wit two thirds vote, fit recommend for di Presido to comot di CJN.
Zainab Aliyu land prison for Saudi Arabia ontop drug crime wey she no commit 30 April 2019 Wia dis foto come from, Hajara Habib Wetin we call dis foto, Zainab Habib Students of di Yusuf Maitama Sule University for Kano North West Nigeria go enta street on Tuesday to protest ontop di detention of Zainab Habib Aliyu onto...
E also challenge Nigerian inventors, innovators and scientists to find cure for di different diseases wey dey stubborn to control.