text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Kenya pastor stab im wife, kill imsef during Sunday service6th January 2020 Sotitobire Church: Court say make Pastor Alfa dey prison for 21 days24th December 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Inf...
Student di use example for de student weh e kill teacher for tok how for prevent conflict among students and teachers for debate weh deh di organise", Teke Elvis tok.
"We warn say nudity no be part of our culture and we no need to tolerate am," "Di goment go from "henceforth fish out clubs for nude dancers across di kontri for promoters to face prosecution."
E guide Chelsea go di Premier League and FA Cup double during im first season in charge for 2009-10 but dem sack am afta e fail to win trophy for di following campaign.
Govnor Babjide Sanwo-Olu announce dis one on Tuesday, three days before di opening suppose happun.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Presidential Election: Fear say internet fit finish laik soap deh for outside6th October 2018 Amnesty say next president get for fix Anglophone crisis, weti de candidates sef di tok?6th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours...
RUGA na serious mata and must be handled with care
Wetin we call dis foto, Zonal Director EFCC for Port Harcourt, Usman Imam Im also ask social medial influencers to do fact-checking before dem publish anytin so dem go save di society from di palava of fake news.
For work laik journalist, de beginning no bi easy, "Some of ma bosses check say deh recruit me because of ma disability.
Kenya: Election talk-talk don scatter 28 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kenya parliament building Di discussions wey dey happen for Kenya between di electoral commission, di government and opposition members on top how dem go do di presidential election for 26 Ocotber don sc...
Authorities say di lion enter im cage back after di attack.
Another thing we de for inside dis tori Why man and woman no fit play football togeda?13th June 2019 Fifa Fatma Samoura go join Caf run African football from August20th June 2019 France 2019 Women World Cup: Kits, crowd and coaching - How women football don grow7th June 2019 France 2019 Women World Cup : Tins you suppo...
Oga Chukwuma don dey inside court battle for one mata between im company and di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC), for almost 1 year now.
Dem go hold election afta di transitional period don finish.
African People Liberation Movement and Southern Cameroon Defense Forces, say make de kidnappers free de pikin dem because na criminal act and say deh di helep human rights for ground look for de pikin dem.
To renegotiate di 2009 agreement wey goment sign wey suppose dey happun evri three years.
Police arrest Funke Akindele afta she 'party' for lock-down Na on Sunday night na im Lagos goment use police arrest Akindele wey become popular for 'Jennifer's diary' feem, sake of say she party inside lockdown.
She also announce say Nigeria pipo dem from dis debate wey dem go broadcast for di major Nigerian language plus pidgin, go hear wetin dia leaders do yarn and dat one go epp dem make informed decision wen dem do vote.
"Dem don betray me several times but Saturday na awa day."
You have a RIGHT to know what your doctor is treating you for.
She use bank transfer send di officers di moni wit mind say dem fit trace dem later.
Wetin we call dis foto, Di correct work wey Dr Adadevoh do na im save plenti pipo say dem no catch di deadly Ebola virus for 2014 Dr Adadevoh before she die don dey work as Endocrinologist for di First Consultant Hospital for 21 years.
If Lisa Hanna win her re-election to di Jamaican House of Parliament, e go be di fourth time for her to serve as MP for di kontri since 2007.
See di new goment guidelines on lockdown easing Di Governor of Abia state, Okezie Ikpeazu, also dey among di state executives wey don test positive for coronavirus inside Nigeria.
Skip Twitter post, 1 Movements of persons and property banned till further notice between 9pm to 5am in the North West Region of Cameroon.
Skip Twitter post, 1 It is very nice to hear that, both parties reached a conclusion on issues surrounding doing business on e-hailing taxi.
Wen we call afta e no pick de call.
Another thing we de for inside dis tori Your pocket reach to buy Apple cheapest iPhone?18th June 2018 Facebook wan make goment regulate dem31st March 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers54 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school gradu...
Skip Twitter post, 2 The Naira Marley Concert at Jabi Lake Mall Car Park was meant to be a drive in concert.
Kallon say di military transport dem wit bus or truck to Bakassi camp for internally displaced pipo and explain say na because of security reason before dia operations for di area.
Another thing we de for inside dis tori Ahmed Musa na Nigeria Player of di Year for 20182nd April 2019 Reinhard Grindel: German FA president resign becos of gift2nd April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey ...
One pastor and im wife die for di attack.
https://t.co/LF4cjbJHwe— Andrew Webster (@web_stirs) October 16, 2017 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 #HowIWillChange I will take a more active role in smashing rape culture in my community without fear of being called a "snitch" or "pussy"— Grant Knepper (@GrantKnepper2) October 17, 2017 End of Twitter pos...
Jemima: Death of 20 yrs undergraduate for University of Jos wey drunk driver hit
For September, im shut down di Royal Albert Hall for London, UK even after im start di performance two hours late.
End of Facebook post, 1 For 2012, eight years old Amarachi win di Nigeria Got Talent competition and for 2013, she come create one 'Amarachi Dance' wey create big excitement for social media.
Daniel Oyebanjo III bin dey one year old wen im drown for inside swimming pool on Sunday.
Burna Boy na Apple Music Up Next Artist Burna Boy win Best International Act for di 2019 BET Awards Di 19 track album feature both local and foreign artists like Zlatan Ibile, Damien Marley, Angelique Kidjo, Jorja Smith and Future.
Posted at 19:53 27 February 201919:53 27 February 2019 2015 election beta pass 2019 - Nigeria Election Observer Dis Election Observer for Bayelsa and Delta state no hold back evritin wen e observe.
Another thing we de for inside dis tori EFCC: Court don order Mompha to remain for prison25th November 2019 Yahoo-yahoo training school: EFCC don arrest di proprietor and students of one centre28th May 2019 FBI don charge 80 pipo, most Nigerians, ontop yahoo-yahoo23rd August 2019 Otunba cash: Why Turkey gbab dis Nigeri...
Women need to empower demsef and support oda women wey dey also contest".
Aponkye, ‘mɛɛnatives’ wan go court over Ghana district assembly election loss 18 December 2019 Wia dis foto come from, Honourable Akponyi Ibrahim Isaah Ampim, aka Hon Aponkye who contest de Adukrom-Nima electoral area say he dey consider court action over en defeat.
Another thing we de for inside dis tori Game of Thrones creators go do Star Wars feem7th February 2018 Black Panther: Part 2 of di Marvel hit film dey come15th March 2018 Black Panther don scatter box office record21st February 2018 Princess Sade Disney new film, wetin pipo wan see30th July 2018 Wetin dey inside di Ebo...
Another thing we de for inside dis tori Video, Rape in Nigeria: ‘My papa rape me for many years from wen I just clock 8, now I wan fight26th August 2020 Facebook grant: How to apply for Facebook Small Business Grants Programme to dash N500m grant for small businesses wey Covid 19 kpafuka in Nigeria26th August 2020 Card...
5 October 2017 Dem don announce di Nobel Prize for Physiology or Medicine, Physics, Chemistry and Literature.
Na only Hugo Lloris go fit tok why im wan dribble Mandzukic inside 18.
E be like say Oga Nkurunziza bin no too take di pandemic serious.
End of Facebook post, 2 One consumer, Abigail Lamptey talk BBC Pidgin say "I go ask for small hand sanitiser wey dem dey sell at Ghc3, but now dem dey sell am Ghc15.
Lion King The Gift: Ghanaian prophet predict Beyonce, Shatta Wale feature last year Favour Nunoo , Ghana 18 July 2019 Wia dis foto come from, Beyonce/ShattaWale Facebook post by one prophet for Ghana dey go viral after he predict last year say Shatta Wale go meet plus America musician.
DR Congo: government don suspend introduction of new passport
Alix Fox: E also dey very important make you no just assume say because you get symptoms of coronovirus, na so e go be for your partner.
Okochi Chukwu Obeni :'Dem flog me 50 strokes of cane'
Akon wan build 'real-life Wakanda wit im own 'AKoin' bitcoin money for Senegal
Dem do di survey through post office.
Another thing we de for inside dis tori CUPP: Four tins Nigeria new opposition join-bodi party wan use win 2019 Elections10th July 2018 Akpabio go dump PDP join us dis week - APC5th August 2018 Bukola Saraki‏ port to PDP 'go burst katakata for Senate wen dem resume'1st August 2018 Video, "Make una check my head if I fo...
Cameroon 2018 Election: Opposition wan hold dia Congress
ria "health workers strike" update & why JOHESU trade union go nationwide strike 14 September 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di strike go paralyse goment hospitals and clinics JOHESU, di trade union join bodi of nurses and midwives, medical lab scientists and oda health workers wey de...
Supreme Court don free Senate President Saraki from court case
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Defence Minister don promise for punish soldier weh e rape ngondere25th July 2018 Anglophone crisis: Bullet from army-Ambazonia fight kill Fada for Bomaka?22nd July 2018 'Cameroon army video': US say make goment investigate de killing17th July 2018 'Cameroon ar...
Another thing we de for inside dis tori Men don tok 3 words dem like to dey hear during sex6th July 2018 Video, 'Sex na normal thing'12th October 2017 "E good to regulate sex work "- Human Rights Lawyer22nd December 2017 'Endometriosis no be spiritual problem, na medical condition'29th April 2018 Top Tori Ten tins you ...
I bin dey chat with my family friend wey be doctor and e come tell me say e dey beta to smoke 100 sticks of cigarette than to smoke one bottle of shisha because of the danger and wetin fit happun to my organs na why I stop.
Im use to be third-choice goalkeeper for Marseille and im finally get im chance wit Reims, wia e sign im first professional contract for 2016.
E don popular for some other parts of di world, but some people dey chook eye for breast milk bank for Nigeria.7th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Durat...
It's set in Lagos.— Nnedi Okorafor, PhD (@Nnedi) August 11, 2017 End of Twitter post, 1 Dis no be the first time wey Okorafor go land big fish for writing.
According to local tori pipo, Akpabio tok say Anyanwu collect 19 contracts.
Obasanjo - 'Biafra no be answer' - Obasanjo Dem no support media player for your device 'Biafra no be answer' - Obasanjo 11 September 2017 New Informate 15 September 2017 Former Nigeria President, Olusegun Obasanjo, don tell say many young people wey dey call for Biafra for South-east Nigeria, no know wetin dem dey ta...
Wetin dey important na to help each other because dis journey sometimes dey difficult.
Adeleye come dey try to give pikin bottle.
Dis one mean say for many oda women, na di traditional style dem dey use like di withdrawal method or safe period but di wahala be say dem no dey work wella.
Isa say im family don agree for am to marry Janine and by March di wedding go hold before im and im wife move to America.
E no dey common for politician for Nigeria to carri conviction for head like e happun for Kalu case, although no be new tin.
But pupils and students dey benefit from dis online classes?
E tok say di NAF go continue to cooperate wit di Nigeria Police and provide all necessary support to enable police cari forward di case to its logical conclusion.
E be follow plot di 1966 military coup wey introduce Nigeria to military government.
Di Parker Review Committee find out say na 31 out of di 83 firms wey dey provide relevant informate fall inside dat category.
Abiola Akiyode of Transition Monitoring Group talk say di way di governor carry microphone to talk to im people na campaign and im no suppose do am.
But eventually dem take all of dem to hospital for di outskirts of Cabinda City, wia those wey noting do help carry dia dead and colleagues wey wunjure inside.
Another thing we de for inside dis tori NYSC certificate: PDP want make Buhari sack Finance Minister Adeosun ontop forgery8th July 2018 Democracy day: Buhari say im go sign di 'Not too young to run bill' into law in next few days29th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin ...
@campaignrev don alredi dey handle Rev King campaign for social media.
Police arrest Funke Akindele afta she 'party' for lock-down No movement in and out of the lockdown areas - No begin travel upandan dis period as security agencies don put check points to di lockdown order.
Psychological treatment - you go meet therapy wey go help you deal wit depression and give you advice on how to relate well wit pipo.
Quintessential Health Care Center Jos, Plateau state.
Bukola Saraki vs Inspector General of Police: Di tori so far
But e show say children for Norway, di Republic of Korea, and di Netherlands get di best chance of survival and well-being, while children for Central African Republic, Chad, Somalia, Niger and Mali face di worst.
How immigration go affect Canada election Canada dey beg kontris for one million immigrants?
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Boko Haram begin launch attack for 2009 Ogun Robbery In di last two weeks, reports of robbery wey relate to cultism don increase for di south-western state of Ogun.
Her matter shake di world as plenty plenty media argument been follow di court decision.
Di number increase to 439 last year, wey mean say di number don reach 5,060."
She carry first among women like Brigid Kosgei (2:20:13), and Tadelech Bekele of Ethiopia (2:21:40).
Tori bin come out day China too lose pipo, but no official confirmation dey.
Customs oga say dem go cari di drugs give NAFDAC to continue do investigate where dem from come.
Wen Nigeria start to dey do PEWASH for 2016, wia to see beta water drink bin dey at 57% fpr villages and sanitation dey at 27% wey still low pass di national average from di year before.
Osun election: Omisore say wetin mata pass na progress of Osun State
Nigerian lawyer Anthony Agbonlahor tell BBC Pidgin say former president Dr. Jonathan fit go court if investigators fit proof say Malabu money enter im account.
Oga Okoronwko also clear say dis no be any politician or political party dey do am, but na IPMAN as association.
Dis surprise announcement come as lawmakers bin dey debate how to take impeach am for one join-bodi sitting of parliament.
All di prisoners na men, nearly five hundred of dem and many of dem na small pikin.
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls: Nigeria Police say no be true say Army hand over Dapchi to dem27th February 2018 Dapchi School Girls: Yobe State government say dem no bin give correct info about missing girls22nd February 2018 Yobe State: Army don rescue 48 missing schoolgirls22nd February 2018 Pr...
AFCON 2019: CAF don give Egypt right to host dis year tournament 8 January 2019 Wia dis foto come from, Egypt FA African football joinbodi CAF don give Egypt rights to host di 2019 tournament wey go hold for June.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Governors don approve $1 billion to fight Boko Haram15th December 2017 Boko Haram: UK don train 28,000 Nigerian soldiers - Boris Johnson30th August 2017 Video, We no want make IPOB turn Boko Haram - Lai Mohammed28th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about...