text stringlengths 21 14k |
|---|
Di case takeover dey come afta Goje meet President Muhammadu Buhari as im dey try be Senate President. |
Di club also say di "economic situation di kontri dey go through" follow for why dem end Adebayor contract. |
Another thing we de for inside dis tori INEC postpone elections dey make PDP and APC hala16th February 2019 AS E DE HAPPEN Meet INEC Observer wey dey monitor di postpone election "You no fit cook jollof, elections turn fiasco, so what Nigeria fit do well?" |
Na for Court of Appeal, Abuja di tribunal sitting dey take place. |
lateau State attack: Di plenti times President Buhari don 'assure' Nigerians on 'unfortunate' 'killings' 25 June 2018 Wia dis foto come from, Chuwang Daylop Wetin we call dis foto, Police say na 86 pipo die for recent attack for Plateau State Nigeria President Muhammadu Buhari don express im condolences wit di communit... |
Everyone in the house and outside are just playing her game. |
Hakika no dey pray di five daily prayers, fast during month of Ramadan and fornication no be sin for dia eye. |
Director of Ghana Education Service, Professor Kwasi Opoku-Amankwa say de CSE go help 'nurture positive attitudes, open-mindedness, respect for self and odas, non-judgmental attitude, sense of responsibility concerning sexual dema sexual and reproductive health issues.' |
#RoyalVisitNigeria pic.twitter.com/l2w9yOh4U9— The Royal Family (@RoyalFamily) November 6, 2018 End of Twitter post, 1 Prince Charles don land Nigeria for 2-day visit Why Prince Charles dey visit West Africa Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Hrw di worry say goment nova ready for change as deh still di arrest political activists lock dem. |
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 We bin sabi say na fake? |
Last year, oga Trump sign ban wey go prevent trans pipo to join military but court cancel am because e dey against wetin dey di constitution. |
We get 1.4 million children in dia candidate classes and finalists. |
Morgan Tsvangirai: Di Zimbabwe politician body dey enter ground for Tuesday |
Di European Court of Justice troway one appeal from Spanish cycling company Massi and di EU intellectual property office, EUIPO. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, The Togo team arrive back for Lome airport early on January 11, 2010 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Billboard pay tribute to assistant coach Amalete Abalo and media officer Stanislas Ocloo Wia dis foto come from, Getty Images Wet... |
''Sake of my friends wey die, na my mission to find justice'' Kyere, 37, tell BBC for im central Ghana hometown. |
Siasia, wey play over 50 times for Nigeria and score 16 goals, never really follow im mama tok but e believe say she no well. |
Maradona fit no collect $13,000 from FIFA afta im Nigeria match behaviour 28 June 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Diego Maradona don dey stadium for all of Argentina 2018 World Cup matches dem Tori be say FIFA dey worry for di way Argentina legend Diego Maradona behave for Argentina vs Nigeria ... |
Why Femi Opabunmi no dey play ball again |
Tok-tok pesin for di force Frank Mba tell BBC Pidgin say di IG, Muhammed Adamu don order very comprehensive investigation into di incident. |
Music no be just entertainment - Brymo Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Brymo believe say music no be just entertainment Just two years after Nigerian afrobeats musician Brymo drop Klitoris, im don drop anoda album, Oso. |
Ghana Court issue arrest warrant for Menzgold CEO, Nana Appiah Mensah Favour Nunoo , Ghana 9 January 2019 Wia dis foto come from, Nana Appiah Mensah Ghana court issue warrant on Wednesday for di arrest of di oga in charge of Menzgold, Nana Appiah Mensah. |
On June 28, former member of di church Busola Dakolo accuse di pastor of rape for video interview wey she do for YouTube. |
So wetin dem dey try do no good at all.We dey call on Kano goment to change dia plan and allow us use SAS for our rally just di way dem use am too." |
Manchester United fans heart dey cut sake of Champions League draw Wetin concern Drake as Tottenham Hotspur win Man City? |
Di koko be say di popular social media network, Twitter don dey delete millions of accounts every day. |
"Ah go fight till de last drop for ma blood, till deh free Mimi Mefo", Me Alica Kom tok. |
Skip Twitter post, 1 The distribution of Emzolyn with Codeine has been suspended pending the results of a full and thorough internal investigation.— Emzor Pharmaceuticals (@emzornigeria) April 30, 2018 End of Twitter post, 1 As tins dey, Emzor Pharmaceuticals talk say dem don freeze di supply of Emzolyn wit codeine unt... |
Adams Oshiomhole suspension from Appeal Court land as Godwin Obaseki, Philip Shaibu resign from APC while PDP dey confident for Edo election Onyinye Chime Broadcast Journalist, 16 June 2020 Wia dis foto come from, Facebook For sure, Govnor Godwin Obaseki go join People's Democratic Party before di primary wey go happu... |
"We go use de knowledge for improve technical quality for football. |
Anglophone crisis: Gunmen attack defence minister e convoy |
Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 3. |
President Trump don 'invent' African country21st September 2017 Make una no insult Putin - Donald Trump11th November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers19 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don... |
Skip Twitter post, 1 Paul Onuachu scores #Nigeria’s fastest goal in international football .... A goal to remember on his first start for the Eagles . |
Wia dis foto come from, Twitter/NCDC Source: Nigeria Centre for Disease Control Another thing we de for inside dis tori Lassa Fever: Fresh outbreak don kill pipo inside parts of Nigeria23rd January 2019 Lassa Fever: 90 Nigerians die from Jan-Feb 201828th February 2018 Lassa Fever don kill person for Ghana2nd March 2018... |
"Dem kill my pikin wey no commit any crime, no sabi anything. |
End of Facebook post, 1 American singer, songwriter and actress, Beyoncé Knowles-Carter announce say she dey feature some African musicians like Mr. Eazzi, Yemi Alade, Tiwa Savage, Burna Boy den others for en lastest album top wey she title 'Lion King.' |
Goment bin announce say deh don appoint di coach but deh no bi don finish for write dia contract and negotiate everitin. |
She admit say e don hard to gel with her real family as sometimes she bin feel like she hate dem say dem take her mama. |
Di Ashura procession na annual yearly event to mourn di death prophet grand pikin Husayn ibn Ali for battle for kabala in Iraq. |
Osinbajo bin dey go Kabba, Kogi State, North-Central Nigeria to continue im Next Level campaign wen di accident happun. |
Skip Twitter post, 1 We have just registered a 5th confirmed case that night in Yaoundé. |
But so far di message no dey get through. |
For South Africa, di scandal don already spoil work for British public relations company, Bell Pottinger and auditors KPMG, sotay dis companies comot dia top executive team from di country. |
Kanye West: American rapper don change im name to Ye 30 September 2018 Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, Di rapper get new album Yandhi Ogbonge American rapper Kanye West don change im name to Ye. |
Inside Vintage Exotics Ghana, one of di biggest collection of old cars for West Africa |
But President of di Association of Resident Doctors for Lagos University Teaching Hospital wey be Dr Adebayo Sekumade tell say dem stop di strike for now, even though na only some members and not all na im don receive payment of their salary arrears. |
Wia dis foto come from, Rotimi Akeredolu/FACEBOOK Wetin we call dis foto, Govnor Rotimi Akeredolu for Ibidunni Ighodalo burial for Lagos June 20 Arakunrin Akeredolu bin go Lagos state to attend di burial ceremony of di wife of Lagos-based pastor and founder of Trinity House, Pastor Ituah Ighodalo wey die for Port Harco... |
Currently Lagos get about 30 routes: Ajah - Five Cowries - Marina/C.M.S Badore - Five Cowries Badore - Ijede Baiyeku - Ajah Baiyeku - Victoria Island Ebute Ero - Ikorodu Ebute Ojo - Ijegun Egba - Marina C.M.S Ijede - Marina C.M.S Ikorodu - Addax/Falomo Liverpool - Igbo Elejo Liverpool - Olodi Apapa Marina/C.M.S - Ikoro... |
Powerful Statement from Premier of Alberta Wia dis foto come from, KAYCEE MADU/TWITTER Wetin we call dis foto, Kaycee Madu say im accept di new role as Minister for Justice and Solicitor General Di Premier of Alberta Jason Kenney tok say di appointment of Oga Madu dey make powerful statement and e dey come at a time we... |
Both teams get di same points dey play demma last game want advance to di Premier League so dem bag plenty goals to outdo each other. |
The world will miss his tremendous talent. |
Dis one make im di king wey don rule pass for world wen im die for 2016. |
Muammar Gaddafi Wetin we call dis foto, Late President Moammar Gadhafi Former Libya Prime Minister Late Muammar Gaddafi na 69 years old when rebels kill am wen im still dey lead di kontri. |
Pope Francis no wan see your phone for church Sweet Paul di rapper priest don collect suspension You fit don dey hear about Ash Wednesday, see some tins wey you fit no even sabi about di day. |
"I dey tell her tori so e go give hope to pipo wey get loved ones for dat condition, say make you no tink say dem don die because dem dey coma." |
Inside tweets, Jenner reply di article say na "inaccurate statements and unproven assumptions lol". |
Dear women, how many special Days una get for one year? |
Dis na di biggest victory for di competition history. |
Im be coach of Togolese national team.Former Ghanaian President John Kuffour chats with Wenger Dis na some pictures from di award ceremony. |
Abuja village wey women vow to shun voting for 2019 5 September 2018 Some women for one village for Abuja, Nigeria capital, don tire for empty politician promise sotay dem don decide say nobodi go see dia leg near any polling station for 2019 election. |
Police catch two of de delegates go lock'am and send odas far from deh gate for de construction site. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Biya supporter Tension bi dey for Aloe and Muea for Southwest but BIR succeed for push dem and all tin don calm down, ELECAM regional boss tok. |
It’s all over the news, it’s always been in movies, don’t box musicians.— Olamide Adedeji (@olamide_YBNL) December 21, 2018 End of Twitter post, 1 But im explanation no dey enof for pipo, wey still tok dia mind about wetin dem feel say di song mean. |
E sign di letter with: "Love, Barack." |
All 313 Conservative MPs follow vote for di first ballot. |
Kamala Harris na first black woman to be US vice presidential candidate - See everitin to about her here See who Trump go face for America November election Who she be? |
"We still dey collect information about di attack, di number girls and everybody for di area," na wetin im talk. |
Some of dem enter social media to talk as e dey pain dem. |
But oga Trump lawyer, Rudy Giuliani, tell tori pipo say "Nobody dey accuse di president say e do anytin wrong inside di charge wey goment charge Mr Cohen." |
Another thing we de for inside dis tori Fela: Five tins wey afrobeats legend sing about wey still dey happun for naija15th October 2018 2:31 Video, Rainmaker: Meet man wey claim say im fit make rain fall and stop, Duration 2,3124th August 2018 Abi na my vibrator dey make me no dey enjoy sex?4th November 2018. |
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls: Na 110 schoolgirls dey miss - Lai Mohammed25th February 2018 Dapchi Girls: Federal government don send ministers go Yobe State25th February 2018 Kano: Nigerians dey provoke say Buhari go wedding4th March 2018 How Dapchi kidnap take resemble 'Chibok Girls'27th Februa... |
Zainab dey come out everi day wit her eight pikin to beg under di bridge, she no wear face mask including her small small pikin dem. |
As e be so, teachers get different kain group dem; one no want strike and ready to dialogue with government, den de one weh e komot today na anoda wan weh dey bi hold dia meeting for Bafoussam. |
Dem say di way dem handle di election full with wuru-wuru. |
Seven injured after bloody clashes between Ghana military den police 17 May 2018 Wia dis foto come from, CRISTINA ALDEHUELA Ghana Defence Ministry commission investigation into clashes wey happen between military den police for Northern Ghana which leave seven policemen injured. |
TraderMoni: How I take start bizness wit one thousand naira 13 August 2018 New Informate 14 August 2018 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Comfort start her bizness wen she bin dey University Comfort dey cari bail sell okrika bra and some oda women undies, her business worth thousands of naira today. |
Victor Atuya wey be broadcaster for Max FM for Lagos no dey see well but im tell us say im dey hope to use dia new system to vote dis year. |
Another thing we de for inside dis tori Willian don make Chelsea fans vex Willan post picture of im team for Instagram as dem dey celebrate dia FA Cup win come use emoji cover Antonio Conte face.20th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, ... |
ukola Saraki drama: Na trek or kabukabu im take reach National Assembly plus oda jamb kwesion from Tuesday drama 25 July 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP Wetin we call dis foto, Pipo dey call Saraki ogbonge politician wey sabi play di game E get many kwesion wey still heavy for mouth afta di Tuesday dr... |
Another thing we de for inside dis tori Special Prosecutor nominee Martin Amidu dey spy reports14th February 2018 'Martin Amidu chop 66 years, he no be qualified for approval as Special prosecutor' - Ayine12th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone ... |
Skip Instagram post, 1 Seeing us off. |
#BigBrotherNaija: Bam-Bam and Teddy-A go act Nollywood film Helen Oyibo 2 May 2018 Wia dis foto come from, Oluwabamike Olawumi/Tope Adenibuyan Two former housemates for di Big Brother Naija Double Wahala show wey just end, BamBam (Oluwabamike Olawumi) and Teddy A (Tope Teddy Adenibuyan ) go make dia first appearance f... |
Na di third time wey President Essebsi bin dey sick in matter of weeks. |
Even wen kontris put dis injection for programme deh get for screen woman dem for check early signs as deh fit treat cancer weh just start. |
Di new feature wey dey call "fleets" be like di vanishing posts wey dey for Snapchat and Instagram Stories. |
Another thing we de for inside dis tori Funke Akindele Avengers film aproko: Why Nigerians dey jolli11th January 2018 Di first trailer for 'Avengers: Infinity War' don show29th November 2017 Nollywood: Five people wey become star from pickin7th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli ... |
Wia dis foto come from, Instagram/tyrese Wetin we call dis foto, Dis na how Tyrese dey blame Dwayne "The Rock" Johnson say na im make dem shift release date go back But Universal Pictures don announce say dem go do another film wey na only Dwayne Johnson and Jason Statham go dey inside. |
Right groups say e go affect thousands of pipo. |
Banana Banana go chop goon nii. |
Na by representation dem go know di party and di candidate wey win for di election. |
Godwin Obaseki win Edo PDP Primaries unopposed just three days afta e join Nigeria main opposition party 25 June 2020 Wia dis foto come from, Godwin Obaseki/Facebook Edo State Govnor, Godwin Obaseki don become PDP govnorship candidate for di Edo election wey go happun for September, 2020.Di Govnor return unopposed afta... |
Another thing we de for inside dis tori Fake online vendors: Make you no fall mugu15th January 2018 Bitcoin: Wetin be dis digital money thing?16th July 2020 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators ... |
Build 5 new state-of-di-art Primary Healthcare Centres (PHC) wey go get ogbonge facilities, and vaccines to give pregnant women for polio and oda disease wey dey affect pikin dem. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Dis pesim wan know if Chimamanda tell her pipo make dem no collect bride price and wetin dem tok. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 "Di result show di overall wishes of Nigerians, dat na im be di report by so many observers, if you be one observer you suppose come to final conclusion, no dey dodge about am, no run away from dat fact because we get 120,000 polling units across di kontri and in all dia repo... |
Na afta im produce di song "Marry Me" im become popular, im feature Poe and Yemi Alade for di song. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 'My pikin dey helep Cameron live beta life' Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sally Fisher, di mama of Will wey donate im face, say she for fit no survive as her pikin die, if not for Cameron. |
: Skip Facebook post, 4 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.