text stringlengths 21 14k |
|---|
Knowles tok say im go meet im doctor for mammogram afta im dey see blood for im cloth and im bed cloth. |
Sex Toy: Zambia wan begin deal with who dey sell and use am 12 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Advert for social media about sex toy dey increase more and more Zambia government don threaten to begin deal with people and business wey dey sell sex toys inside di country. |
Nigeria vs Ghana: Ghana goment don sama Nigeria reply on 'maltreatment' accuse |
Reggie Rockstone: "We all no fit be rappers" |
Iwobi wey bin dey make im second appearance for Everton head in Cenk Tosun cross for di 81st minute to give Everton di lead. |
rut fire: Massive fire in Lebanon Beirut port area dey burn again afta 4 August explosion inside di Lebanese capital 10 September 2020 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Smoke from the fire could be seen billowing over the city's skyline Massive fire explosion dey happun now inside Lebanon Beirut port area. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Dem find dis ogbonge painting wey miss - wey Nigerian painter and sculptor Ben Enwonwu do - for one house for London and e fit cost reach £300,000 ($417,000) for auction. |
E dey very difficult for my community. |
Dis no be di first time dis kind tin go happun for Murtala Muhammed Airport. |
Dapchi Girls: Di number of girls wey free don increase to 101 Boko Haram don return Dapchi Girls Gahatuama say e surprise and e believe until e see im pickin with im korokoro eye. |
John Legend don become di first black man to reach EGOT status 10 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, John Legend na di first black man to reach EGOT status Ogbonge American musician John Legend don break record to become di first black man to reach EGOT status afta im win Emmy on Sunday night. |
How Nigeria record 338 new cases of COVID-19 in one day President Buhari don receive plenti guests for im domot (Aso Rock presidential villa) without facemask. |
OF INFOR/TWITTER Wetin be dis Water Resources Bill? |
Pipo wey don already register dia SIM card go need go update am wit dia NIN before December 1, 2020. |
So wia distancing no dey possible, such as on public transport and for locations like shops and refugee camps, di suggestion na say that faces must dey covered with homemade masks to avoid passing di infection. |
But as Britain dey negotiate with Europe say dem wan comot for European Union, wetin dis go mean for Nigeria students wey dey dia now dey study or dey plan to travel there for future? |
Another thing we de for inside dis tori Trump Kim summit: Wetin America, North Korea want from each kontri?10th June 2018 Trump Kim summit: US and North Korean leaders do ogbonge tok-tok12th June 2018 Trump Kim Summit: Why Kim Jong-un dey cari toilet travel?13th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Now di kontri dey under di goment of some civilian and military leaders. |
Ghanians react afta Jean Mensah reverse ‘we see am, we pick am, we like am,’ logo Dem establish di accident centre den burns unit so say patients wey suffer acute burns, complications den birth defects, skin cancers den stuff go get treatment for dia. |
Di second generation phone bin come in two colours - black and white - and e bin dey cheaper at £99 wit a two-year contract. |
"Di Endsars advocacy no dey base on twitter, e dey base on strategic, lobbying activities and to involve active citizens wit di national assembly." |
De groups tok how goment forces di kill civilians, torture, burn houses and lock some weh dia families no get idea wusai deh dey. |
Di African countries wey dem list na Burundi, di Central African Republic (CAR), di Democratic Republic of the Congo (DRC), Guinea-Bissau, Liberia, Mali, Somalia, South Sudan and Sudan. |
Didier Drogba: Ivory Coast baba wey make Europe bow Dem no support media player for your device Didier Drogba: Ivory Coast baba wey make Europe bow 22 December 2018 Didier Drogba na man wey don win 'everytin' for club football. |
Boko Haram dey responsible for di kill-kill of young pikin dem, including school children. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Tori be say di workers union want make di new minimum wage cover all di increase from exchange rate, transport, house rent to cost of living for Nigeria. |
Trader - Sexual Harassment #MarketMarch: "Why we like to touch girls for Yaba market " - Trader Dem no support media player for your device Sexual Harassment #MarketMarch: "Why we like to touch girls for Yaba market " - Trader 20 December 2018 "Oh. |
Anglophone regions for Cameroon don celebrate Youth Day inside violence Tori na say queen e bi don reach laik 120 years and e bi get four pikin bi don di stay with e pikin weh na prince, for laik 10 years before e die. |
For example now, if you dey drink, e go leave one kain yeye smell wey go just show say na wetin you dey do be dis but e dey different with codeine. |
Caf say dia disciplinary board make dia decision afta di 5 August meeting wey dem do ova di mata. |
Chance di Rapper and French Montana na some of di pipo wey don headline di show before and Mr Eazi na anoda Nigerian wey don perform for dia. |
Dis na di tori of one woman wey speak to . |
Another thing we de for inside dis tori Judge shoot imsef for court afta e criticize di justice system6th October 2019 Nirbhaya case: Four men die by hanging for 2012 Delhi bus rape and kill kill20th March 2020 Hope Uzodinma: See important tins you need to know about di govnor of Imo state15th January 2020 Rivers lockdown: Wike style and wetin you suppose know about executive order11th May 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Chadwick Boseman death: Michael B Jordan reveal touching things about Black Panther star T’Challa wey die from colon cancer |
Another thing we de for inside dis tori Why magician Georges Méliès dey Google Doodle4th May 2018 How to comot everything wey Google know about you21st December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
FG wan begin license online radio and TV stations- Lai Mohammed |
Im own side na say di candidate wey win di Presidential, National Assembly, Gubernatorial or House of Assembly elections go determine di kain goment and policies. |
Love you forever: “I wait for my husband for 16 years, before e comot for prison” |
Dem go award di prize, wey worth nine million Swedish crowns (about £730,000; $900,000), for Oslo for December. |
During di 2010/11 Champions League season, Barcelona nack Real Madrid 2-0 for inside one semi-final match wey Madrid not only chop red card, but dem no even play one shot on target. |
Dem dey mix codeine with soft drink and na students dey drink am pass. |
Simple8th March 2018 Chimamanda Adichie dey vex say Hilary Clinton use 'wife' for her Twitter bio23rd April 2018 Chimamanda Adichie don talk about her sexual abuse wen she bi 17 years20th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Wia dis foto come from, Ghana judiciary Di matter shock di Chief Justice Gloria Akuffo who vex say dis dey happen to persons who for deliver justice give Ghanaians. |
Skip Twitter post, 1 #BreakingNews Reports of an active shooter in a synagogue in Squirrel Hill. |
uhari neva forget say Abuja no vote am for 2019 election 5 June 2019 Wia dis foto come from, KHALIL MAZRAAWI Wetin we call dis foto, E be like na joke oga Buhari bin dey joke Nigeria Presido Muhammadu Buhari say even though di pipo of di Federal Capital Territory Abuja no vote am for di presidential election, im no go abandon dia security. |
For 2016, afta di kontri tear rubber for free primary and secondary education, Magufuli say, "Women fit troway dia contraceptives now. |
rewery explain why dem name beer 'pubic hair' for Maori 8 August 2020 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di Canadian company say dem use di word to mean say dia beer dey "as light as a feather". |
Dis new coaches go dey go 14 trips daily from Abuja to Kaduna. |
Ostersunds vs Arsenal: Wenger say 'cup-tied' rule no make sense |
"Wetin dem suppose work on now na to set timeframe, work together, show di world and South Africa say ANC dey together because of election wey dey come so," im talk. |
Obasanjo vs Buhari wetin Nigerians dey tok? |
Also, mortgage interest payments (small-small money to pay for house) reduce well-well, and dis one cause pipo to have more spend money. |
Davies go join Munich by January 1, unto say FIFA rule dey ban make under 18 players join foreign clubs. |
"We don get typhoid vaccine wey dey work" - WHO Pickin vaccine go soon enter only one injection Sukarim say, If dis medicine go dey more available, "e mean say a plenti tins go need to dey ground afta dem market am." |
"I and everi member of my committee no go tok about any latest video until we meet for hearing before di week finish." |
Pipo begin hear Burna music for 2013 afta im release "Like to party", di lead single inside im album wey im tittle L.I.F.E since then, im don release Four studio Albums. |
E believe say if young pipo must contest election den elders like am suppose encourage dem by reducing cost of evritin for party politics. |
Since Sunday, gendarmerie dey for Bonakanda junction so wen deh hear gun shots deh reach de station first and na dem call, de station manager tok. |
Another thing we de for inside dis tori 2017 CAF Awards: People bore chakaa for Ghana5th January 2018 Ghana striker, Raphael Dwamena go soon join Brighton22nd August 2017 Ghana go play Egypt for Cape Coast23rd October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
according to Cameroon election office Elecam. |
Wetin we call dis foto, "Aagbe Wo" demo against growing level of insecurity for Ghana Last week some national security operatives violently assault some opposition activists during a by-election for Ayawaso West Wuogon. |
Him never even tell her say him don come back. |
Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers22 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Sudan coup leader Awad Ibn Auf don step down 13 April 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Ibn Auf step down one day after e become Sudan military leader Di head of Sudan military council don step down one day afta e lead coup wey remove long time leader Omar al-Bashir. |
But activists don tok say di way US don wash dia hand comot for di council like Pontius Pilate go make am hard to check which kontris for world no dey try on top human rights abuse and follow chook mouth inside di mata wen e for happun. |
But e no tok di mata of weda if Place of Primary Assignment - PPA dey strike wetin go do di corpers. |
Benue killings: 'Na shame say President Buhari no mourn' - Odinkalu Benue Killing: Why some Nigerians no wan chop cow meat Ogwuche talk say di matter start when some herdsmen bin report give im council say some of dem cow miss. |
Di members wey dem sideline neva do dia inauguration sake of dem want make Obaseki give "proper" proclamation. |
Odi Ogoriba Uge: Di buffalo hunter Odi community no go ever forget |
Another thing we de for inside dis tori Genevieve Nnaji don sign film deal with US agency9th October 2018 Kevin Spacey: Netflix don suspend season 6 of House of Cards1st November 2017 This is America: Di video of rapper Childish Gambino wey dey make pipo talk10th May 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers39 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
In other word, depends on di region e fit be jaguar wey black, or for like Africa, leopard wey black, black panther na like di general name. |
Skip Twitter post, 1 Every battle. |
Another thing we de for inside dis tori One orgasm per day fit kill stress from your life?29th June 2018 Wetin concern RCCG with penis wey no gree stand22nd May 2018 Oral sex fit give you cancer - Gynaecologist4th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
But im no confirm or deny say di former govnor get coronavirus. |
I wrote at osun state college of education in ilesa @JAMBHQ— Ogundare Damilare (@Dami_0g) March 19, 2018 End of Twitter post, 2 Dis person talk say im friend wey write JAMB see e no register for di exam when e bin go find im results. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Di man wey make AS Roma fall in love with Super Eagles "Di club president Jim Pallotta watch Mark commentary afta di Barcelona game come personally write give Mark to thank am, from that moment we don dey enjoy dis relationship with our followers for Nigeria. |
But im still add say as im don tok dis wan so, dat no mean say im no respect Ministers for Nigeria. |
"I don tell pipo for federal authorities to sharperly approve licence for state wey dey request to use drones to monitor forest and oda hideouts wey criminals dey operate.." Im add say "dem go install CCTV for highways and oda strategic location so dat dem fit dey monitor tins wey dey happun for some kain places." |
Buhari for don sign agreement wey go allow di free trade deal with Nigeria and oda African kontries. |
Wia dis foto come from, @b.b.touch/Instagram Wetin we call dis foto, "No matta as I take get moni reach, I no fit pay 300,000 naira for my wedding makeup" Anoda makeup artist, Ben Isibor of BB's Touch no gree wit wetin Jide tok. |
Scientists find out say ground dey shake wen Messi score Liverpool player Firmino tap di ball inside di net to finish Argentina for match and set up final against Peru or Chile. |
Lagos goment don give go ahead for places of worship to reopen on 7 August Nigeria don suspend 21 June airport reopening - See why goment take dis decision Skip Twitter post, 1 FLASH: Governor of Lagos State, Mr @jidesanwoolu has increased the limit for public gatherings from 20 to 50 .. while Religious Houses can be opened at 50% capacity on Fridays ONLY and Sundays ONLY for Muslims & Christians respectively.#ForAGreaterLagos @safety_lasg pic.twitter.com/OLhNrDGL4b— Gawat Jubril A. |
Flood in Lagos carry one four-year old pikin go, di family dey ask for help to find am |
wey be di owner of di Yediot Aharonot newspaper, so e go dey write only good tori about Netanyahu for dia newspaper. |
Dem say dem dey expect 350mm of rain, for di southern part of di island by midday on Thursday, with some areas to get more dan 80mm of rain every hour. |
A post shared by Davido Adeleke (@davidoofficial) on Oct 9, 2017 at 11:08am PDT End of Instagram post, 3 Police say when dem don finish investigation, dem go let people know wetin really happen. |
But for Scorpion, Drake say "I bin ni dye hide my pikin from di world, i nin dey hide di world from my pikin." |
We enta filling station to check Another thing we de for inside dis tori Nigerian petrol price: How much be per litre of petrol in Nigeria? |
ria 2019 Elections: Pastor or Imam fit tell you who to vote? |
Tunde Bello wey also dey do #stopthesoot campaign add say if Goment no do anything, na cancer epidemic go dey Rivers State, "already all of us wey dey live here dey at risk to get cancer. |
Kofi Annan: Buhari, oda world leaders dey give accolades and gbosas |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di stars of Marvel next feem, The Eternals Another thing we de for inside dis tori The First Temptation of Christ: Why dis Netflix feem about 'Jesus' dey make pipo vex16th December 2019 Why Oscars disqualify Genevieve Nnaji 'Lionheart' film5th November 2019 Princess Sade Disney new film, wetin pipo wan see30th July 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election53 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Apple iPhone 12 release date: How iPhones 2G, 3G, iPhones 4, 5, 6, 7, iPhones 6, 8 Plus, iPhone X & iPhone 11 Pro don change over di years, why e dey 'very expensive' |
All dis na part of resolutions for di meeting di Governor hold with religious leaders for goment House for Port Harcourt. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 According to di letter wey dem post for twitter, INEC say after careful consideration of di appeal from goment, State Assmbly, elders, traditional rulers and religious leaders for Bayelsa na im lead to di change of date as di Thanksgiving Day dey backed by di 2012 Bayelsa State Thanksgiving Day Law. |
As e dey di Bill, de Blaiso talk say for 21st century dat law no make sense, because na nightlife dey bring people come together. |
Dr Ainsworth tok say, "pipo dey do self-immunization because no agency dey monitor am. |
Oga Walker say, "we don find say lack of sleep dey affect yor DNA genetic code gan-gan and dey cause memory loss as you dey grow older." |
Most liked instagram picture: Social media don crack world record egg |
Na wetin di Rivers State Govnor say make am go rescue di former Managing Director of NDDC, Dr. Joy Nunieh from her house for Port Harcourt wia heavy security storm for viral video. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.