text stringlengths 21 14k |
|---|
Just last week, di humanitarian chief for United Nations (UN) give warning say kill-kill wey be genocide fit happen. |
Kenya Landslide: 30 families no get house again 24 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Di landslide wey happen for Kenya Tuesday morning don destroy di house of ova thirty families for di area. |
For club level, Salah no dull: e score 15 goals and assist with 11 others, wey make Roma finish as Serie A runners-up, behind Juventus. |
Life is too short to be triggered all the time.— Toke Makinwa (@tokstarr) February 18, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 "Don't marry a woman that can't cook no matter how beautiful she is" - Pastor Adeboye. |
Police talk say na only one of di pickin nai gun shot hit, di rest na glass injure dem. |
Waec invigilator chop arrest ontop 'exam expo' money Meanwhile for Rivers State, di Commissioner for Education, Prof. Kaniye Ebeku, don arrest one teacher ontop accuse say e dey involved in illegal collection of money for examination malpractice as im dey monitor di conduct of di WAEC exams for di State. |
Local tori pipo dey talk say e reach three journalists wey bullet pellets hit for the kasala wey burst. |
When will school resume in Ghana? |
Oda Weird Jobs wey dey to get Sex doll/toy Tester Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Meet di NIgerian woman wey dey sell sex toys Sex mechanics no dey put product for market ountil e go through "rigorous" testing. |
Fear dey say dis strike no go help di kontri preparation to fight di disease. |
I bin dey play quiz one day with my padi dem, dey feel like efiko as I just dey get all di answers. |
Wen di oga of di group, former government minister Oby Ezekwesili, hear di tori, her body weak sotay na one member of di group Aisha Yusufu carry her waka reach her motor before she leave di place. |
Schools dem go get metal detectors wey go check wetin dey enta. |
Gunmen kill Anas Aremeyaw Anas crew member for Ghana Anas Aremeyaw Anas face death threats sake of en football corruption exposé Member of Parliament, Kennedy Agyepong last year release pictures of Ahmed Hussein-Suale after di Number 12 video expose. |
Dem jail all di five men but na for lesser crime of sexual abuse dem carry nine years imprisonment. |
25 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Jadon Sancho fit be one of di best paid young footballers for world and second highest paid teenager for di sport. |
Part of im promise na to ensure say no Nigerian go get reason to travel out of di kontri for medical treatment. |
I 'do operation' before Andy Ruiz fight - Joshua Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Fury use throne enta di ring "I no reason am say e go heavy like that." |
Will he?— Guillem Balague (@GuillemBalague) July 5, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 | Mediaset: Cristiano Ronaldo could be unveiled by Juventus on Saturday, which happens to be 7/7. |
According to one Unicef report, about 15 million pickins dem for Nigeria dey work to make money instead of to dey go school. |
According to one English newspaper for UAE Gulf News, one prosecutor say em still fit appeal di judgement and di sentence fit reduce to life imprisonment. |
Another thing we de for inside dis tori Emiliano Sala: Investigators dey work to comot di plane from bottom of di sea4th February 2019 Man City vs Liverpool: "We still get everitin to play for" - Kompany2nd January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
The small things wey dey manage enter from sea dey spend many weeks, before dem dey offload dem because dem don bomb the cranes wey dey Hudaydah - wey be the busiest port for Yemen before-before. |
Na to dey play Candy Crush (game) and Facebook inside traffic sure pass." |
Another thing we de for inside dis tori Libya: UN dey remove refugees enter Niger12th November 2017 Nigeria no know if Italy get permission to bury 26 girls wey drown18th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di Mayor of Cape Town for South Africa don vex say peopele dey use too much water, sotey she don announce say dem go begin control how water dey comot from tap. |
Cole na di grandson of slave and di son wey one Church of England minister for Sierra Leone been adopt. |
Di Army for dia Twitter handle say dem arrest di sojas for 9 Brigade Ikeja Military Cantonement for Lagos State on Friday 3 April, 2020 and dem dey carry out further investigation. |
Another thing we de for inside dis tori Champions League: Chelsea go get PSG, Barca or Besiktas Who don qualify for last 16 of Champions League, who don comot and who go settle for Europa League?6th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Some of dem fit no withdraw but small tins wey no reach anytin fit dey irritate dem. |
Young pipo must help diasef Youth na focus for all di candidates wey come today and all of dem gree say young pipo gats know how to help themselves. |
"We say for our next meeting in like one month time for July for Katsina, we go review our engagement wit goment, na so tori pipo come read am say we say we give one month notice." |
BBC health and science tori pipo Michelle Roberts and James Gallagher answer any questions you fit get about di new virus. |
Shehu still tok say ''Oga Buhari dey tok wella wit Nigerians weda for inside di kontri or abroad, weda direct or indirect through im tok tok pipo.'' |
Inside all dis kili-kili including my mama own, no sign to show say di kontris dey make any serious effort to convict di pipo wey dey responsible. |
Dis punishment include how much oil dem fit import and say make dem no export cloth again. |
De male sex robot go be na companion for woman to tok to and interact with yi, na so Realbotix Boss de think. |
President Robert Mugabe don resign after 37 years wey im siddon-put for office. |
Xenophobia: Nigeria tell South Africa say 'enough is enough' 2 September 2019 Wia dis foto come from, MARCO LONGARI Wetin we call dis foto, Presido of Nigeria and South Africa bin meet for Japan last week and tok about di attacks. |
r: Why Men dey learn family planning 23 August 2017 Wetin we call dis foto, Experts dey talk say if Nigér no dey careful, dia population fit grow pass wetin everybodi go fit handle. |
Another thing we de for inside dis tori Women's World Cup: Nigeria Super Falcons don crash comot against Germany22nd June 2019 Burundi vs Nigeria: Ighalo score as newcomers nearly do Super Eagles strong thing22nd June 2019 Video, Afcon 2019: Black Stars fit win di cup for Egypt - Christian Atsu22nd June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Di National Chairman NAPSS Yomi Otubela say if students no write di exam, e fit cause emotional trauma and to continue dey stay house e fit make dem lose interest for education. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone Crisis: Rights NGO say deh don arrest 1,000 pipo7th February 2018 US say make Cameroon guarantee rights for Anglophone leaders6th February 2018 Nigeria, 'publish name and di pictures of those una deport' - Lawyer5th February 2018 Cameroon separatists: UN dey blast Nigeria3rd February 2018 Cameroon: Interim 'Ambazonia government' don appoint new leader to replace Tabe5th February 2018 Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Patrice Nganang: US dey drag Cameroon for rights violation1st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
President of Cameroon National Assembly Cavaye Yeguie Gibril, di Senate President and oda members of di parliament show for di glass house on Friday morning to see wetin and wetin spoil but dem not fit hold sitting. |
Wit God on our side, we go get justice. |
INEC never take decision to burn PVC wey pipo no collect-Rotimi Oyekanmi 13 March 2018 Wia dis foto come from, INEC NIGERIA/FACEBOOK Wetin we call dis foto, For Ondo state 370,464 PVC na im dia owners never come collect. |
Another thing we de for inside dis tori 3:57 Video, YCee on QTMPY: New Album, Internet trolls and celeb gbas-gbos, Duration 3,5727th November 2019 2:29 Video, Efemoney on QTMPY: Music, Reality TV and di future, Duration 2,2911th December 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Di couple talk say na 2010 earthquake wey spoil dia church for Santiago, Chile capital no make dem do white wedding. |
Belgium wan return African nationalist teeth nearly 60 years afta late Congo prime minister murder11th September 2020 "MSME Survival Fund registration portal" How to apply: President Buhari okay N60bn & N15bn "Guaranteed Offtake Schemes" Covid-19 support moni wey FG wan give small bizness for Nigeria21st September 2020 Garba Shehu "Tweeter N600 fuel price history" of Buhari vs PDP goment don cause social media gbas-gbos9th September 2020 Boko Haram attack Abuja? |
Im family reveal say many of Boseman films, including Black Panther, Marshall, Da 5 Bloods, and August Wilson's Ma Rainey's Black Bottom, dem film am 'during and between countless surgeries and chemotherapy.' |
Another thing we de for inside dis tori How you fit know pickin wey dem dey do sex abuse4th January 2018 Five cities wey no safe for women16th October 2017 Kenya hospital rape: Mothers wey just born fit be rape victim19th January 2018 Kenya: Student kill six, rape girls for school attack14th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
'I dey dia wen Abule Ado explosion happun' - survivor Lagos Explosion: 'E be like bomb, my daughter run to come meet me with fear' Di state goment don set up committee wey go find di ansa to dat question. |
Make wey no forget say we dey see something wey we no dey every day. |
But if man tink say because e pay for date mean say I "owe" am, I go just pay for everi and e no go eva hear of me again. |
"Di Service wan make am clear say dat informate na lie and wan doti our image. |
Speak up and make a difference. |
Di eight-year-old bin don dey battle with chronic skin disease. |
Kenya don make Paul Put di new Harambe Stars coach 18 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na Put carry Burkina Faso go reach di final of di 2013 Africa Cup of Nations Di Kenya Football Federation don announce dia new head coach for dia national team. |
August Alsina: Who be dis singer wey dey 'entangled' wit actress Jada Pinkett, Will Smith wife 1 July 2020 New Informate 11 July 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Auguust Alsina and Jada Pinkett Smith for BET Awards 2017 American rapper August Alsina, start to dey trend on social media afta im tok about im long term relationship with actress Jada Pinkett. |
Another thing we de for inside dis tori Sudan: African Union suspend di kontri till further notice6th June 2019 Sudan forces wan use pawa pursue protesters3rd June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Killing over small mata na something wey dey happun for Kano. |
Social media bill to stop 'free speech' make Nigerians begin campaign |
Shehu say dem just dey clean di office and dis na why di President dey work from di office wey im get for di residential area of Aso Rock villa, wey bi seat of government for Nigeria. |
'E dey unfair to suggest say a-dey do I don't care about di kill-kill wey dey happun for Zamfara. |
Nigeria Senate don pass di 2018 national budget 2018 budget report don enta senate hand Lawmakers say dem add 15.70 billion to education so dat di ministry fit put beta infrastructure for di new 12 university wey dem open for di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Liverpool Reject £114m on top Coutinho18th August 2017 La Liga: Barcelona Don Buy Paulinho for $46.8m15th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Five reasons di West dey worry about Huawei Android don assure Huawei users say Google Play services and security from Google Play Protect go still dey work on dai existing device. |
Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) say di singers still dey dia custody and dem arrest dem in relations to internet fraud operations. |
Wia dis foto come from, CHRDA Wetin we call dis foto, Mask weh deh sew for CHRDA Barrister Agbor Balla weh CEO CHRDA tell say for make sure say de mask get quality deh take advice from doctor weh e tell dem de kana material for use'am. |
Thank you so much for your love and concern A post shared by Noble Igwe (@noble_igwe) on Jul 20, 2019 at 10:11am PDT End of Instagram post, 2 Timi Dakolo come further explain wetin happun for im house as im post di invitation letter on top im Instagram. |
Earlier today, South Korea talk say e no go pay airport fees to fly for North Korea sky because e go dey against International sanction wey dey North Korea head. |
Di royal announcement wey surprise pipo dey come just few days to im ogbonge coronation ceremony wey go begin on Saturday, di ceremony na to officially dedicate am as King. |
Rivers LG elections: 15,000 policemen dey ground to provide security 16 June 2018 Wetin we call dis foto, Voting materials no reach local goment on time Local goment election wey go elect local goment chairmen and councillors for local goment legislative assembly dey hold for all di 23 Local goment areas for Rivers State, south south Nigeria. |
As dem check di mata, Dem agree wit di judgement wey di EU General Court give for 2018 wey say di footballer dey too popular for confusion to arise. |
BBC tori pesin for Uganda capital of Kampala tok say plenti pipo for di kontri no fit remember any locust outbreak, as di last one bin happun for di early 1960s. |
Nigeria goment and World Bank bin sign agreement to use di money do Social Investment Programme wey be project dem use help poor pipo for di kontri. |
#BigBrotherNaija: 'Double wahala' don start 29 January 2018 Wia dis foto come from, @bigbronaija Wetin we call dis foto, Dis year, na 20 contestant na im dey for dis season. |
Wia dis foto come from, Kayode Samuel Adebayo Dr Kayode Samuel Adebayo wey dey work as Gynaecologist consultant for Lagos Nigeria, say uterus didelphys no too common for Nigeria. |
Manager Pep Guardiola say wetin sweet am pass now how dem react and overcome di situation, and "na good sign for di future." |
Women go begin produce dis eggs evri month from di day wen she begin see her period. |
Afta di former president lose di December 2016 presidential election to Adama Barrow, im agree deal wit Ecowas say im go tanda for Equatorial Guinea wit im family. |
Another thing we de for inside dis tori Christchurch shootings: 49 pipo die for di deadliest shooting for di history of New Zealand15th March 2019 Pilot sleep, fly plane pass wia e suppose land27th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
BBC reporter try to enta Nfuma village wey plenti pipo die and dem burn about 200 houses but e no work because some gra-gra youths from Izzi dey suspect everi foreigner say dem be spy. |
"I hope for many things for life, I wan break di world record before l retire. |
Na wetin Joseph Attah, Nigeria Customs Service tok-tok pesin tell BBC Pidgin. |
There is NO confirmed case of COVID-19 in Kenya. |
"My wife dey for bed dey sleep na im di flood start, around 11pm," im tok. |
As October na Breast Cancer awareness month, every October 13 dis particular hashtag go begin trend for social media. |
Sending love and hugs all the way. |
Benefits and oda tins you need to know about di force14th July 2020 Joy Nunieh biography, husband and wetin we sabi about di NDDC former MD wey dey kwanta Godswill Akpabio, Minister of Niger Delta16th July 2020 Kidnapping in Nigeria: Police recover Ereba Gospel Dinabari skeleton afta kidnappers collect ransom still hang am to death for Eleme area of Port Harcourt16th July 2020 N-Power 2020 recruitment portal, wen NPower registration go close and oda facts you must know before, afta you fill di application for employment & complete online web portal in Nigeria27th July 2020 How to apply for N-Power 2020 registration and requirements for N-Power wey be Nigeria goment recruitment web portal to empower young pipo28th June 2020 Gokada CEO Fahim Saleh torso and dismembered dead body na im New York Police find for im apartment - See how di murder of di Pathao oga happun for im condo15th July 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Obama bin refuse to pardon her for 2016, but Presido Trump reduce her sentence afta Kim Kardashian run campaign wey gada support of Trump son-in-law Jared Kushner. |
Another thing we de for inside dis tori 5:35 Video, Number 12: African referees wey dem feem as dem dey collect money, 5,357th June 2018 Number 12: GFA want Anas expose make dem deal plus corrupt football officials7th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal54 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
If na for Atlantic ocean or North East Pacific ocean e happen, then dat na Hurricane. |
If you cry, dem go tok say you don shame your family say you no be strong girl," Kinaya tok. |
Another thing we de for inside dis tori Why Ethiopia Prime Minister Hailemariam Desalegn resign15th February 2018 Ethiopia-Eritrea: Three magic wey Prime Minister Abiy Ahmed use end 'Africa longest war'9th July 2018 Haile Selassie: Di king wey rule di only kontri for Africa dem no colonise1st June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
E describe Tataw as pesin weh e no bi laik defeat, e bring 'fighting spirit' for national team, e bi determined, di take game seriously, di push e team forward. |
April be di bloodiest month for Cameroon Anglophone regions - US Anglophone crisis: Who di burn pipo, villages Kain kain tori deh for outside but army tori Person Colonel Didier Badjeck write for e Facebook post say na lie-lie picture for de die man weh e hand for ceiling. |
ria Kaduna state: 55 don die afta yawa gas for inside market 21 October 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Pipo wey gada for one site wey suicide attack happun for Kaduna, on April 26, 2012A 55 pipo na im don die afta yawa gas between Muslim and Christian youths for northern Kaduna state inside di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Police don charge Wayne Rooney for drink-driving Police don charge England top scorer of all time -Wayne Rooney say im drink alcohol well-well and dey drive1st September 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal47 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Im score for international friendlies for Ghana against Japan and Iceland. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.