text
stringlengths
21
14k
Chief Falae contest di 1999 presidential election but e loose to former president Olusegun Obasanjo.
'Nigerian sun don change my life forever' Di sun no go too dey hot by 2050 Since di beginning of 2019, di temperature dey hit around 35-38 degrees Celsius for some parts of di Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori 'I don lose friends because of my dreadlocks'10th January 2018 Video, Why dis men salon dey burst babes head19th September 2018 Miss Africa 2018: Miss Congo hair catch fire plus oda tins wey happun for dis year event28th December 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?43 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Lockdown extension: Wetin fit make Nigeria return to anoda total lockdown.
Another thing we de for inside dis tori Ogoni 9 execution anniversary: Who be Ken Saro-Wiwa 24 years afta Ken Sawo-Wiwa and 8 oda Ogoni leaders die by hanging, Nigerians still dey tok about im legacy.11th November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Niger Delta Avengers don threaten fresh attack to burst Nigeria oil pipeline Dem announce am for their website say these new attacks go bad pass di ones wey Nigerians don see before.17th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Osaka don become top-earning female athlete Messi na di highest paid athlete for di world Ronaldo don chop fine for im goal celebration Formula 1 world champion Lewis Hamilton dey number 13 position, e make £43.7m.
Skip Instagram post, 4 View this post on Instagram Walk it Like I TALK IT !!
"Many times if I dey sleep for night, I dey get bad bad dreams say I still dey prison but when I wake up, I go thank God say na house I dey."
Prez Akufo-Addo explain say if in case unexpected rise in cases happen for certain areas, police and military go dey on standby to block, impose lockdown and treat people for those areas.
Films, dem fit show film for inside di study.
Before dis lastest development, di lower court bin strike out di suit say e no get merit.
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 E do dis ogbonge stunt in front of im wife, Jada Pinkett Smith and former wife, Sheree Fletcher and im three pikin, Trey, Jaden and Willow and oda pipo wey include im former co-star for "Fresh Prince of Bel-Air", Alfonso Ribeiro.
Another thing we de for inside dis tori Catalan leader Carles Puigdemont go dey Belgium for now31st October 2017 Catalonia Independence: Carles Puigdemont say dem no go gree for Spain21st October 2017 Catalonia don miss deadline to declare independence16th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Im take break from acting for 1994 before im return again for 2003.
Nigeria try to get special relationship with with Britain but dem ignore am e good now say dem don dey do u turn because of Brexit."
Im say dem don arrest six pipo wey connect wit di killi-killi, and say dem go cari dem go court on Monday.
Children's Commissioner for England, Anne Longfield talk say social media sites no dey do enough to explain how dia polices dey work.
Even Prime Minister Theresa May use dance enta Kenya, South Africa and Nigeria for August and September dis year.
Di company neva tok wen Fleets go dey for di whole world.
Things like fever, cough, throat pain, body pain, headache, to dey feel cold and to dey feel tired.
4 December 2018 Wia dis foto come from, AFP If you bin get headache weda na di real or fake President Muhammadu Buhari dey rule Nigeria, your Panadol don finally land.
Even though to buy and control club na ogbonge tin Ronaldo no be di first player to achieve dis kain tin.
Police say dem find her bodi wit one oda 75-year-old woman near Wahnish Way and Orange Avenue, Tallahassee.. Wia dis foto come from, Screenshot/Twitter Oluwatoyin Salau na prominent voice in protests over police brutality.
But all dis attacks neva end finish and oda ones still happun for di early weeks of 2019.
Person buy bowl for 38 million dollars Wia dis foto come from, Getty Images Mouawad don also get other world records.
Although government give dema firm word say dem go start work dis week, di residents go ahead plus dema November 12 demo sake of dem no sheda dey trust government en words.
Simone Gbagbo don get amnesty We confident say we go soon get election budget - INEC Afta almost 20 years DR Congo go get presido wey im name no be Kabila Im party say di poll get plenty mago mago and "fraud", but di kontri electoral commission maintain say evritin pure.
But di protestors no dey convinced.
ameroon Prime Minister wan stop leakage for state info 3 April 2018 Wia dis foto come from, Paul Kane Wetin we call dis foto, PM Philemon Yang Cameroon Prime Minister, Philemon Yang komot circular say officials weh deh leak gofment information go face disciplinary action.
She add say as di water don reach some pipo switch box, dem get to cut of electricity connection to di area so now dem no get light on top di flood den dey suffer.
"E don too make mouth about dis fight, so dis come be something of respect .
See wetin some people talk for social media: Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Argument start wey lead to two fighting.
As many tins dey change for di world wit dis lockdown, midwives and nurses also don begin keep clinic appointment through fone.
Based on feedback from our audience, we invite Isaac Wonwu from Labour Party, Dumo Lulu-Briggs from Accord Party, Victor Fingesi from Action Democratic Party, Governor Nyesom Wike from People's Democratic Party and Eniye Braide from di African Democratic Congress.
Na one year Oga Cruise, wey be 55 years old dat time, use to take practice for just dat scene alone.
E say: "To dey among those wey dem call to di Nigerian bar or begin practice as a lawyer na privilege; no be right.
She go call and promise say evritin go dey fine.
Skip Twitter post, 1 Unfortunately, I would like to announce the registration of 5 additional cases in Yaoundé in Cameroon, thus bringing to 10 patients in our country.
Another thing we de for inside dis tori UNHCR don take 331 Cameroonian refugees to dia 'new home' for Anyake24th May 2018 Cameroon National Day 2018: President Paul Biya want unity20th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Im bin work as editor for "Trumpeter" magazine wia former Nigeria president Olusegun Obasanjo work as im assistant.
30 July 2018 Wia dis foto come from, University of Ibadan Wetin we call dis foto, Hostel for University of Ibadan University of Ibadan (UI) for Oyo state, south west Nigeria don comot as di number one university for Nigeria according one report wey dem just release for abroad.
Di debate go also dey live for our partner radio and TV stations like Wazobia FM 94.1 Port Harcourt, Naija FM 92.7 Fm PH, Wazobia TV, Wazobia Max TV, Farin Wata TV for DSTV and Peoples TV for Abuja.
Di new price of petrol now na N125 according to di order from President Buhari.
Both Ozil and Manchester City Gundogan get roots for Turkey.
Another thing we de for inside dis tori Yahaya Aminu Shariff: What is blasphemy and wetin fit happen next to the Nigerian singer wey Sharia court for Kano sentence to death11th August 2020 Yahaya Shariff Aminu: Kano sharia court sentence Nigeria musician to death for blasphemy of Prophet Mohammed11th August 2020 Nigerian singer enta hiding as pipo do I no gree for di song im sing5th March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal29 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
International Day of Happiness: Five ways to dey happy
Tori be say as at January 2018, INEC don record 73,944,312 voters and dem bin dey target at least 80 million registered voters before December 2018 ,di final-final deadline for any mata wey concern voter registration.
Another thing we de for inside dis tori Big Brother Naija season 5 housemates contest dey start 19 July - See evritin to know about Nigeria biggest television reality show19th July 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates rules wey make di 2020 television reality show dey different19th July 2020 Ooni of Ife Adeyeye Enitan Ogunwusi 'daughter' and Macaroni show for comedy skit18th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
How extradited Hushpuppi appear in US court for di first time to face charges How Benue Govnor wife Eunice Ortom, her son catch coronavirus Nigerians no fit enta EU kontris from 1 July until further notice - Dis na why Apart from USA, Canada, France see oda kontris wey dey celebrate Independence Day for July Nigerian goment don arrest Dr Anu wey pipo accuse of fake bumbum operation Wetin we call dis foto, John Innocenti affidavit on hushpuppi See facts about Kanye West wey you fit no know Another thing we de for inside dis tori Hushpuppi arrested: Nigerian, Raymond Igbalode or Ramon Olorunwa Abbas wey FBI wan sentence for fraud dey MCC Chicago, Federal Bureau of Prisons BOP in Chicago, Illinois USA7th July 2020 Hushpuppi Arrested: How Nigeria Instragram celeb Raymond Abass AKA Hushpuppi or Hush appear for US court to face charges of conspiring to launder hundreds of millions of dollars from cybercrime4th July 2020 See facts about Kanye West wey you fit no know 5th July 2020 Hushpuppi extradition: FBI tok how Ramoni Igbalode try tiff $124m from Premier League club plus oda new informate3rd July 2020 Hushpuppi arrested: Afta FBI agents extradition of Raymond Abbas Igbalode, Leka Ponle 'Woodberry' to US from Dubai Police 'Fox Hunt 2', see criminal penalty di Nigeria Instagram stars go 'likely' face4th July 2020 July 4th in USA: Apart from America, Canada, France see oda kontris wey Independence Day calendar date fall for July4th July 2020 Okezie Ikpeazu, Ifeanyi Okowa, Rotima Akeredolu, oda Nigeria Governors wey catch Coronavirus and how dia health dey now4th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal39 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Tori be say di unions for aviation sector bin threaten to shut down operations for local wing of Lagos airport on top say dem sack 20 worker wey wan join union.
Cameroon Ambazonia regions don launch dia own 'moni'
Skip Twitter post, 1 I am devastated by this sad news, Reyes was a gentleman.
Skip Twitter post, 1 Foreign Minister Mbella Mbella and I had a constructive discussion today on areas of cooperation.
'Jealous boyfriend' light fire for im babe house, kill 8 pipo Na yahoo boyfriend kill Khadijat Oluboyo to use for 'money ritual' - Nigeria Police "Wen I see her dey sell pure water, I tell her say I wan marry her, I tell her say make she stop pure water business say I go sponsor anoda business for her.
Mr Abdullahi say: "we dey fear...hundreds of militants wey dey wear mask for face dey everywhere, and we feel say government go come attack here...today we o pack our cloth dem, begin pick race."
From Tboss for 2017 to Nina for 2018 and Tacha for 2019, tori be say Bobrisky dey carri big money support housemates during and even after di competition.
Vice President Yemi Osinbajo set up SPIP for 2017 wen im be dey act as president, di panel get as di leader di Special Adviser to di President on Anti-Corruption den Obono-Obla and three oda members and one secretary.
Ghanaians bash politicians since in death which spark outrage over bad roads wey dey Ghana den di chaw accidents wey dey happen sake of that.
Di competition go end on 5 August.
Wia dis foto come from, Hope Uzodinma/Facebook Wetin we call dis foto, Hope Uzodinma on Wednest 15/012020 wen dem sear am in for night.
Eye witness, Nathalie tok how e happen.
Skip Twitter post, 1 Sheikh Mohammed Mutumba, the Imam of Kyampisi Masigid Noor mosque with his 'bride' who later turned out to be a man, on their wedding day.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Why your Twitter followers dey disappear Social networking site, Twitter dey delete accounts to reduce spread of fake news and celebs dey feel am pass.13th July 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Di recommendations also include say passengers must wear face wey dey cover dem all times and air crew suppose give dem alcohol-based wipes to clean dia table or oda surfaces.
Sex For Grades: Atiku don react, pipo dey tok about dia experience, wetin dem don hear
For di book e tok about plenti abuses wey happun under im military regime.
But as tins be now, dem dey look how dem go escalate am to include oda classes too but all dat one dey dia plans wey dem still dey make consultations.
Another thing we de for inside dis tori Boris Johnson: Make Africa smile or make dem tink am well?27th July 2019 DR Congo pastor die of Ebola afta e 'lay hands' on pipo16th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
"Di pipo behind am na pipo wey no get di good of humanity for mind".
Di General Lee statue na di same place where dem do di "Unite di Right" rally for August, as people gather to protest say dem no want make dem remove di statue.
Wetin di bill for repentant Boko Haram agency dey about
E transfer approximately 340 Bitcoin from di 9581 exchange account to PONLE 16AtGJ BTC wallet.
Anas Aremeyaw Anas explain say "if e be food supplement talk me say e be food supplement, e no go fit cure corona.
Another thing we de for inside dis tori Kano: Meet Christians wey like to carry dia case go Islamic police, Sharia court14th November 2018 Kano Hisbah wan begin seize motor wey carry beer2nd January 2019 Abuja taskforce arrest women say dem wear 'skimpy clothes dey waka-waka'30th April 2019 Lesbian wedding: Kano Hisbah free two women wey dem gbab on dia wedding day19th January 2019 Kano: Police dey investigate after mosquito insecticide 'kill' three sisters6th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Your WCW spent 5 years in the University studying THE LAW, spent an extra year at the LAW SCHOOL to know THE LAW.
Di solution to di plenti palava na to uphold rule of law and wetin constitution provide so pipo no go commit taboo like to lock up di court."
Di bomb destroy houses dem finish and plenty cars just dey burn dey go.
Adam Lamhamedi Age: 22 Country: Morocco Sport: Alpine Skiing Moroccan-Canadian Adam Lamhamedi bin make history wen him become di  first African wey win gold for di Winter Youth Olympic Games for Austria for 2012.
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 More tweet and memes still come from odas wey dey shock on top how di relationship take end.
West Brom and Nigeria Semi Ajayi say 'No dream dey too big'
Di application process dey begin 1 June 2018 den end on 1 July 2018.
If dem let down dia defence by failing to vaccinate, then wild polio fit once again begin to spread quickly.
To do dis one, log in to your Google account, make you enter di "Personal info & privacy" section.
Even though many people dey cut timber, di companies no dey build roads.
'We no wan farm settlement for herdsmen' - Govnor Ortom Obasanjo don visit Benue Tori pipo bin report di general secretary of di Miyetti Allah Cattle Breeders Association of Nigeria tok say, Vice President Yemi Osibanjo office n aim dey help di herdsmen create Ruga settlement for different parts of di kontri.
Women's Day: Explosion don spoil de day for Bamenda
Black Wednesday as Kogi tanker explosion kill at least 23 pipo - Read wetin we know so far Ifeoma family suspect rape inside cell, SARS claim cocaine overdose kill her - See wetin we sabi Pipo wey dem rescue dem rush dem to Iju water works clinic.
Wetin go happun be say e go chop 40 strokes of di cane wey hopefully go serve as deterrent to am and odas."
Im don struggle to find d form wey make Dnipro to sign am from Swiss side for $10million in 2001.
But times don dey under oga Mugabe long rule wen di economy worse well well pass how tins be now.
Link dem we dem take de enter Waka go wetin de inside Help to enter BBC iD Notifications BBC navigation News News Sport Weather Radio Arts Menu Look for something for BBC pidgin navigation Candidates Votes % Result neva enta Latest Results: Sunday, March 10th 2019, 8:58 pm Close Close Result for Nigeria Lagos Election 2019 Live Coverage Dis page go update automatically wit di latest results as dem dey announce am.
Abacha: Nigeria go collect $321m from Switzerland 26 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sani Abacha bin dey rule Nigeria till im die for 1998 Nigeria don get talk-talk with Switzerland to return $321m wey dem believe say dia late military leader General Sani Abacha carry go hide for Europe.
Di foto wey dey use show di man for di hospital, na di foto of Adeshina Adesanya, one popular Nigerian actor wey pipo know as Pastor Ajidara, wey die inside hospital for 2017.
Another thing we de for inside dis tori How Paris pipo taste okrika style from Africa16th September 2019 First African to win ogbonge LVMH fashion prize7th September 2019 2:50 Video, 'My gele beta pass your own', Duration 2,5024th August 2019 2:20 Video, Edwin Okolo: Di designer wey dey knit clothes machine no fit do, Duration 2,2026th July 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
“Na big European leagues cause am.
Di IG say di order dey necessary because of di security palava wey dey di country and dis one go help make police work beta for di country.
Another thing we de for inside dis tori Italy dey investigate how 26 Nigerian women die for migrant boats Dem dey suspect say di migrants- most of dem young people- dem fit don abuse dem come kill dem.6th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Deh pick dem as deh komot church yesterday.