text stringlengths 21 14k |
|---|
Di Supreme Court say make di electoral commission prepare di second round vote, wey for hold on November 7. |
Another thing we de for inside dis tori FIBA Women World Cup: Nigeria lose 71-40 to USA for quarterfinals Defending champion USA beat Nigeria 71-40 for basketball World Cup.28th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Video, Port Harcourt Soot: ‘When I sneeze, I dey see blood’26th February 2020 Video, Electric car Bill: Nigerian senators dey live for stone age29th April 2019 Nigeria: Di black soot people dey breathe for Port Harcourt5th January 2018 Kano na di most polluted city for Africa - Report7th November 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her. |
Skip Twitter post, 1 When the struggle turns in to strangle. |
2019 elections: INEC oga for Oyo state say e no tok say politicians dey disturb am to buy PVC |
N10 pure water Wia dis foto come from, iStock Di living conditions of some pipo for di Araromi and Holy Land communities wey dey live inside pako houses near canal, bad sotay most no fit afford N10 pure water to drink. |
Penis size: Why some men dey use injection to make dia own big |
Dis be Dogboe en first win after 14-mont break and de first as a Featherweight boxer. |
We be di only ones wey dey pay for toll gate for di whole of Nigeria." |
See wetin Akpabio tell di House of Reps Committee wey dey probe NDDC NDDC boss collapse for probe hearing Knocks for Ghana female lawmaker wey fire gunshot for voter registration centre - Read wetin we know about Hawa Why Ngige tell Faleke to respect am like Tinubu As di House of Representatives Ad Hoc Committee on di Arbitrary Breach of Presidential Directive on di Suspension of Management and Executive Members of NSITF and oda goment Agencies by Ministers begin question am, oga Ngige tell di lawmakers say im senior all of dem. |
Skip Twitter post, 1 @obyezeks Signing of peace accord at Kukah centre https://t.co/yOMjcxi9ZH— Oby Ezekwesili (@obyezeks) December 12, 2018 End of Twitter post, 1 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Oby Ezekwesili Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 election: Atiku dey fear say Buhari no go gree go4th September 2018 PDP Presidential Primaries: Oga Atiku Abubakar, welcome to di campaign - Keyamo7th October 2018 Buhari come but Atiku, Oby, Duke no show face to sign agreement make katakata no dey for presidential election12th December 2018 Atiku: Nigerians dey react to di former vice-presido plan to make Nigeria work again19th November 2018 2:29 Video, Oby Ezekwesili: 'How I wan rule Nigeria', Duration 2,2917th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Instagram/effoduh Wetin we call dis foto, Jake Effoduh dey wonda why be say parents dey think say na di university go make dia pikin good Im say "students wey dey dia 20s suppose act like say dem young before dem go dey like pikin wen dem reach 30." |
"I bin don dey respond to treatment for di leukaemia, but after six months I come realise say I no fit piss. |
Once di whales begin dey do well inside di water, di next step na to get dem far out.. Another thing we de for inside dis tori Rivers: Adada community pipo butcher Sea Cow wey dem call 'Manatee' for fishing festival12th July 2020 Manatee: Area boys wey gbab Sea Lion for Burutu Delta State, Nigeria don enta 'hot pepper soup'24th February 2020 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery'22nd September 2020 Cameroon protest: Maurice Kamto ‘President Biya must go peaceful march’ and weti we know about di D-Day22nd September 2020 Ebonyi river accident: 'My seat fall comot di bus before e enta river' - Survivor22nd September 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di theme of di Essay na "Africa Youth don ready for Political Leadership?" |
Im talk say peace and security no be responsibility of government alone but everybodi own. |
Wia dis foto come from, Facebook Wetin we call dis foto, Rochas Okorocha don show pipo im skill to roast corn Foto of oda politicians wey don also do funny and strange tins still plenti berekete for social media. |
E say for long, goment no di give di girls care and for three local goment alone, dem don discover more dan three hundred pipo. |
Im also talk say: "But at di end of di day dis budget name no really mean anything because wetin dey important na whether dem do as dem plan." |
Cardi B don file for divorce from Offset See wetin we sabi about Dr Dre divorce and im wife She tok say, "You go tink say I don craze but i neva craze. |
Another thing we de for inside dis tori Minimum wage in Nigeria: How you fit survive on N30,000 monthly29th March 2019 Nigeria Election 2019: Buhari campaign write IGP, DSS, say PDP get 'backyard' access to INEC server25th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E dey cause fever plus jaundice and e fit kill. |
Im say policy makers for di kontri go need revisit dis age limitation rule because no be di pikin fault say dem sabi book too much. |
Wetin we call dis foto, Vanessa e massa join e woman say even if e di hard some taim, disability no bi end of de world and notin di stop dem for anytin weh deh want. |
See Nigerian designer wey dey dress Hollywood celebs As Chioma Ogbu take put am, "I no feel say any bad tin fit comot from dis kain deal". |
But anytime e get accident na big kasala. |
rince Charles be di next head of Commonwealth 20 April 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di Queen don bin give her support to Prince Charles to replace her as Commonwealth head Di Prince of Wales na im go be di next head of Commonwealth. |
By Reality Check team BBC News 6 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Claim: Life for Zimbabwe dey worse now than e be under former President Robert Mugabe, according to Fadzayi Mahere of di opposition Movement for Democratic Change (MDC) party. |
Nigeria: People lost N12bn over MMM Di way di scheme dey work na say one pesin wey don donate im own moni go come gada eight more pipo wey go give am di amount wey im don already put. |
"Di board don decide to formally consider to sell all, or majority shares on Retail Supermarkets Nigeria Limited, wey be subsidiary of Shoprite International Limited," di report bin show. |
Video show as Madam Merkel wey be 64 years dey use her hand hold her body as im bin dey shake on Thursday. |
Mrs Zainab Ahmed, wey be Minister of Finance and Chris Ngige di Minister of Labour & Employment go join di meeting on Tuesday. |
We nova wake-up from bad dream as 'army' kill three for wa family 5 April 2019 Wia dis foto come from, Elvis Nsaikila Family for Wirgo for Meluf, Kumbo, bui Division di craiy as deh tori how Thursday turn na bad dream for dem as deh loss three pipo one taim. |
But as far, as Twitter sabi, dia voice tweets na for dia public forum, so you no go fit use am for your DM, na original tweets na im dey carry di voice tweets. |
E get some people wey don even talk their mind and wetin dem get in return? |
Another thing we de for inside dis tori Ghana Police detain Burkina Faso national who enter Catholic Church plus pistol3rd June 2019 VGMA2019: Ghana Police detain Stonebwoy, Shatta Wale sake of dema VGMA 'gun fight'20th May 2019 Western Togoland: Separatists group for Ghana vow sey dem go declare independence by midday9th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Dancers wear black beret and yellow hoodies wey dem decorate with military-style. |
Meanwhile di oda group, di Guardians of Democracy and Development dey protest against di Taraba killings and katakata between di Tiv and Jukuns wey don displace hundreds of pipo. |
Meet di 'animals' wey dey compete for AFCON 2019 AFCON 2019: Predict di match dem Ovidy Karuru of Zimbabwe na im give dem dia best chance wit 30-yard shot im waya. |
George Floyd, oda 'black lives matter' deaths wey shake America How one white woman wey call police say 'black man' threaten her life enta palava John Gboyega major moments wey shake world pipo Many of di ogbonge stars for music don speak out about di Floyd death wey get two pikin. |
Skip Twitter post, 1 Nigeria Corruption Index Year: Score 1996: 6.9 1997: 17 1998: 19 1999: 16 2000: 12 2001: 10 2002: 16 2003: 14 2004: 16 2005: 19 2006: 22 2007: 22 2008: 27 2009: 25 2010: 24 2011: 24 2012: 27 2013: 25 2014: 27 2015: 26 2016: 28 2017: 27 2018: 27 Average Score: 20.7#CPI2018 pic.twitter.com/jKPavDPn58— TransparencIT Nigeria (@TransparencITng) January 29, 2019 End of Twitter post, 1 Di 2018 Corruption Perceptions index(CPI) reveal say most kontris dey fail to fight corruption. |
Odas na e former captain Adebayor and Ghana Ayew brothers - Andre Ayew and e brother Rahim bin dey part of di Black Stars squad wey play for Cabinda for 2010. |
But de total arrivals figure dey include all international visitors, whether or not dema visit be sake of de Year of Return. |
For some parts of Europe dem dey call am Easter of di Summer. |
Buffon bin finish last season for Juventus with seven career league titles back to back. |
Secretary to Ogun State goment Taiwo Adeoluwa tell BBC pidgin say di chief dey ''alive, hale and hearty''. |
Pesin fit dey wonder why dem choose Eti-Osa to do debate out of all di local goments wey dey Lagos. |
oronavirus: Hydroxychloroquine fit protect you from Covid-19? |
Giroud say: "Chelsea na one of di biggest teams for Premier League. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Nigeria Finance Minister say one of di reasons why dem dey increase VAT na say state goment revenue dem don increase. |
Page 1 of 50 rewind previous Navigate to the next page nextNavigate to the last page forward Back to top News NavigationPlenti seshon Plenti seshon Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Play with BBC News Sport Weather Radio Arts How dem dey take use am As e concern BBC Privacy Policy Cookies Help to enter Mama and papa de check Call BBC Get Personalised NewslettersCopyright 2020 BBC. |
Afta dem investigate di mata, dem discover say no be bribe moni but na ticket dem dey use gamble for Baba Ijebu, wey be popular lottery pipo all over di kontri dey play. |
20 pipo die for Ita Faaji building collapse - Lagos goment Authorities don close rescue for Lagos Island building collapse Dis one dey happun days afta anoda building collapse kill twenty pipo for Lagos Island. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'I no want anybody to go through di kain pain wey I go through' - Jennifer Dat na why, September 10 every year na di day wey join bodi International Association for Suicide Prevention do collabo wit World Health Organisation to organise and sponsor. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, On Saturday, pipo do I-no-gree for di street for Italian city Florence as dem dey protest di killing of one Senegalese street vendor, Idy Diene. |
Another thing we de for inside dis tori Buhari message to Boko Haram afta dem kill 30 passengers for Borno11th February 2020 Boko Harm: Nigeria Army promote three sojas, dash dem TV and generator17th February 2020 Boko Haram: Seven tins you fit neva sabi about di terrorist group wey start from Nigeria11th February 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Incumbent PM Benjamin Netanyahu party and dat of im main challenger, Benny Gantz, dey follow each oda bumper to bumper with 32 seats each, di Kan public broadcaster tok. |
One witness from DSS, Khadijat Oriyomi explain say for 12 December 2019, na im di agency arrest one of di suspect Margaret Oyetola, wey tok say wahala dey di church true-true but wetin she no dey sure of na if di Prophet kidnap di child and na true say one of dem Peter Anjorin break di prophet fone for di presence of DSS. |
Skip Twitter post, 3 The pictures and reports coming out of Kaduna State are quite troubling. |
De reason na Sisiku and odas no come court dat day. |
Im say individually, everybody get role to play, as people must dey part of nature because human being get duty to protect am. |
Pipo too dey tok about us but we always dey calm, wise, we sabi each oda. |
Davido no follow am enter di club. |
Dis fit hit places like South Africa hard. |
Plan also dey ground for dis to extend by anoda two years, but di Prime Minister Boris Johnson fit rule out dis one. |
Di goment of Kenya, Uganda and Tanzania don all outline dia spending and taxation plan for budget announcements wey suppose happen on di same day. |
Skip Instagram post, 1 30 billion 19,800 only for di account If you know, you know Raise your hand if you dey for Davido (@davidoofficial ) serve for camp. |
Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia face again. |
Investigators say Phantom Secure, wey be Canada company, don make 'millions of dollars' as e dey sell special Blackberry phones give drug dealers like di Sinaloa Cartel. |
Non- Career Ambassador: Nigeria President Buhari do appoint 41 non-career ambassadors |
UN say deh burn 40 schools for two Anglophone Cameroon regions But Samuel Eto'o too get small idea how e wan give back for de pipo weti football give e. "Football don give me all tin, if ah bi win de best jersey for de world na for seka football and na also education weh receive for ma parents dem. |
E say dem bring back millions of dollars wey some politicians bin steal go oda kontris and dem use di moni empower di poorest Nigerians. |
Shekau na di head of di Boko Haram militant group wey dey operate for Northern Nigeria and neighbouring Chad and on 21 June, 2012, di US Department of State label Shekau as "Specially Designated Global Terrorist" under Executive Order 13224. |
Wetin di President talk on Monday dey come days after im say 'I go carry Nigeria go di next level'. |
The film was disqualified because it's mostly in English. |
West Africa celebs wey fit takeover 2018 Dem don already sign Nigerian artists like Mr Eazi and Tekno and Stonebwoy from Ghana. |
Even di actors wey dey collect money today, she advice say suppose dey invest as insurance for future. |
Some of dem include Foreign Affairs Minister Shirley Ayorkor Botchwey, Health Minister Kweku Agyemang-Manu, Communications Minister Ursula Owusu-Ekuful, Education Minister Dr Mathew Opoku Prempeh dey inside, Works & Housing Minister Samuel Atta Akyea name dey among, also Joe Ghartey Railways Development Minister dey among, plus some others. |
Meet former Ministers wey no make Buhari new list While di lawmakers no too shake body for di odas, Amaechi own cause drama. |
Mr Shodeinde say dis year no go easy for people wey dey break building law and anybody wey dem find guilty go enter case. |
For Ntungwen Morine weh na IDP for Yaoundé, e glad say deh invite e for de show. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Air: How pipo dey react on top di new airline19th July 2018 E no true say dem 'tiff' two aeroplanes for Lagos airport - NCAA17th September 2018 Nigeria Air: Tear rubber national airline go begin operate from December 201818th July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal35 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Dis one na list of some things wey some sabi scientist dem say fit help your pickin. |
Di people wey dey live for di area carry complain give police. |
Dem born Ambassador Walter Charles Carrington on July 24, 1930 for New York. |
George Akume na im go run dis ministry, but plenty pipo no sabi wetin di ministry dey for. |
R.I.P my friend pic.twitter.com/ZLMGQkeL8p— #SinethembaNdlovu (@lekeesha_) September 23, 2019 End of Twitter post, 1 Just last week, South Africa Presido announce im plan to tackle gender based violence and femicide for di kontri, im say dem go roll out di plan in di next six months. |
How we take know di tori na fake? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Election: INEC say Permanent Voters Card go dey ready by May26th February 2018 Inec don gbab wayo pipo wey register to vote for Taraba State7th March 2018 INEC don comot 299 foreigners wey bin register to vote for Nigeria3rd March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Di shock of wetin happun still dey with pipo of Warawa Town because e no too tay wey pikin kill im mama for dis same town, so we still dey wonder wetin dey happun." |
From plan to rebuild Syria, to women wey dey manage Nasa project of di Mars helicopter, many women for di list dey do ogbonge tins for dia field and dem dey make us predict wetin life go be like for 2030. |
- Dana passenger Asaba 2018: Athletes wey hook for airport don reach destination Terror alert: Nigeria airport security tight? |
Another thing we de for inside dis tori Trump no know if dem invite am come Prince Harry wedding28th January 2018 Meghan Markle don do her final show for TV series Suits26th April 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers29 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Ecowas meeting for Niger: Buhari agenda for di summit include Covid 19, terrorism and single currency mata 7 September 2020 Wia dis foto come from, Bashir Ahmed/Twitter For di one day summit, oga Buhari go present im special report on covid 19 to oda leaders from west Africa. |
Di FBI don begin chook eye for R Kelly mata but dem neva charge am for any offence. |
According to a Politico article, Hope Hicks na one of di few true insiders inside Trump family, even having Shabbat dinners (special meals for di Jewish faith) wit Ivanka Trump and Jared Kushner. |
Adamu Adamu Wia dis foto come from, Adamu Adamu Twitter E be di minister of education since di beginning of Buhari goment for 2015. |
Di tin wey join Britain with Nigeria, South Africa and Kenya be say, na dem be regional champions for southern, west and east Africa. |
Another thing we de for inside dis tori Coachella 2019: Mr Eazi, Burna Boy go perform wit Ariana Grande & Tame Impala3rd January 2019 BET Awards 2019: Burna Boy win Best International Act24th June 2019 Kanye West wan take im Sunday Service go play for Coachella - but wetin e be?2nd April 2019 Meet di Nigerian designer wey don dress Beyonce, Wizkid and oda celebs2nd April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Another thing we de for inside dis tori NDDC: Pipo dey treat Niger Delta Development Commission like ATM - Akpabio28th October 2019 NDDC: Buhari order of forensic audit of Niger Delta Development Commission make Nigerians hail18th October 2019 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.