text
stringlengths
21
14k
See di new goment guidelines on lockdown easing Wetin fit make Nigeria return to anoda total lockdown But some of di political leaders, scientists and advisers wey make di rule bin disobey am.
DO - Bamenda pipo remain calm, no drink palm oil, Lake Awing no explode - DO Leocadia Bongben , Cameroon 19 May 2018 Wia dis foto come from, Cameroon News Agency Viang Mekala, Divisional Officer, DO for Santa, sub-division for Northwest region say make Bamenda pipo remain calm, no drink oil as lake Awing no explode.
Den eat dis food12th January 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?36 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Nigeria President Muhammadu Buhari enta Jos on Tuesday, wia im say di federal goment go stop di killings wey dey happun for di state.
Meanwhile, di African Union say dem dey discuss wit Madagascar wit aim to obtain technical data regarding di safety and efficiency of di herbal remedy.
We have private school teachers who don't get paid because they aren't teaching.
Eight months later and just days afta helping Martin Luther King Jr. organize di March wey happun for Washington, Lewis chop arrest for di first of more than 40 times, for civil rights activities in Selma.
De murder of de law lecturer happen last week Thursday for en private mansion inside, de killer tie en hand and legs wey he get stab wounds on en body.
Wia dis foto come from, AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, People don accuse vigilante groups say dem dey kill-kill people dem suspect say be thief anyhow How di attackers kill 60 herdsmen Anka talk say di attackers, wey use motorcycle drive enter Anka town around 1pm and shoot 12 people before dem run comot.
So far, Mr Smith don raise more than £1200 to repair im window.
Tori na say goment bin don warn pipo make deh no build for de area as e bi dangerous.
Her testimony dey part of one Human Rights Watch and Trial International report wey also torchlight di tori of anoda rape and sexual assault accuse against di former president.
However, dem get a perfect record inside di Champions League and dia 2-0 win over Olympiakos inside Flick first game wey dey in charge for di meantime, make am dia numebr four win in four group games.
E add am say some pipo don serve sentence as low as 6months for internet crime but wit di weight of dis accuse, di Nigerian social media celebrity fit spend a minimum of 10 years behind bars.
Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Why CAF fit don comot host rights from Cameroon hand1st December 2018 Palermo: Maurizio Zamparini don sell di Italian club for awoof price of N4,0001st December 2018 Anglophone crisis: Cameroon separatists 'bomb' military moto for Kembong30th November 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
'Small pikin', two fighters die as army attack separatists for Kumbo "Deh kill ma massa, burn wa house, stay for Yaoundé no easy" De support di increase every year for seka fighting for de two regions plus Boko Haram attacks for Far North and refugees from Central African Republic.
Desperation by these people is bad..— OKOYE AFAMEFUNA (@realAfam_okoye) August 5, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 So i guess the EFCC file will now permanently be buried ....long live hypocrisy— Ismaila Katakore (@IsmailaKatakore) August 5, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 PDP has just been Nuked from the pacific ocean by Sen. Godswill Akpabio!
Skip Twitter post, 2 I’m down.
Im tok-tok pesin tell BBC Radio 1 Newsbeat say Kit dey work on "some personal issues."
Police say dem dey chook eye to find out tori say di young girl bin get some challenge inside di water and di oda two die while dem bin dey try to save her.
I cried at the #SDCC Marvel booth.
Wia dis foto come from, CHRDA Centre for human right and democracy in Afri Wetin we call dis foto, Tanjoh Christopher Tanjoh Christopher Tanjoh Christopher, big broda to former Batibo Mayor- Northwest Cameroon, bin bi Bible Translator and Pastor for Apostolic Church.
Wia dis foto come from, ABS Wetin we call dis foto, During im sermon alias homily durin di burial mass, di Auxiliary Bishop of Awka Catholic Diocese, Most Reverend Dr. Jonas Benson Okoye, describe di Tonimas CEO as one pesin wey touch positively on many pipo through words and actions.
Her goal come afta Korea defender Kim Do-yeon make mistake kick di ball inside her own goal for first half to give Nigeria di lead.
Di matter turn to serious thing sotay people for world begin halla, and plenty others protest for parts of Europe and Africa.
Another thing we de for inside dis tori Di village where men and women dey speak different language23rd August 2018 Gold bars just dey rain comot airplane for Russia airport15th March 2018 Lunar Eclipse: Blood Moon na Juju?28th July 2018 India v Nigeria 99-1: You remember dis match?27th February 2018 Native doctor don die wia im dey test customer odeshi with gun5th July 2018 Mozambique: Vampire rumour don cause riot20th October 2017 Halloween: Why some Africans dey join do di mask festival?31st October 2019 "We dey use witch doctors to fight traffickers wey dey sell girls to do prostitute work"9th March 2018.
University of Bauchi shutdown afta bridge collapse kill three students
Na mata of paperwork wey don tey since 2012 and 2013 budget," im talk.
Di lawyer think say if to say di army carry di matter go court as dem suppose do, court go gree with them say true-true, IPOB be terrorist group.
Another thing we de for inside dis tori Video, "Dem sell me three times for Libya"1st December 2017 Migrant crisis: Libya don shutdown two detention centres28th February 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
UFC go start to fight again on May 9 Bundesliga live matches don return - See how you fit watch am How European football ready to return with no fans, 48hrs tests, isolation "Shad drown inside ocean," na wetin Dwayne "The Rock" Johnson tok, "but im tell di lifeguards to save im son first.
Na for statement na im Oga Powerful say dem no understand how di court continue to call IPOB terrorist organisation, "when everybody know say di organisation dey peaceful and we never kill ant, talk less of taking human being life."
"Na smugglers dey cause fuel scarcity for Nigeria" - NNPC NNPC don begin arrest woru-woru oil marketers NNPC say as e be so, fuel dey sell for N145 per litre for Nigeria.
7-8 August: Last-16 second legs 12-15 August: Quarter-finals 18-19 August: Semi-finals 23 August: Final Another thing we de for inside dis tori UEFA Champions League: Real Madrid don ready to defend trophy13th September 2017 Uefa Champions League don return12th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Later dat same, INEC say dem don suspend all election process for di state till further notice.
CJN: Bukola Saraki want President Buhari to reverse Walter Onnoghen suspension
Days: 18 Pipo wey die - 300 Goal: To overthrow President Hosni Mubarak and do free democratic elections.
APC congress: Wetin tori pipo say happen for states Herdsmen don swear for Ekiti State Governor Tanko Al-Makura, wey be di chairman of di election committee na im announce di result for Ado-Ekiti.
Wen BBC Pidgin speak to Cyrus Nkangwung wey be di Zonal Director National Oil Spill Detection and Response Agency NOSDRA, im say dem dey plan to go see di site wit Shell pipo to see and how tins be.
Dis attack happen just hours after African Union their soldiers comot from di area.
- Ogoni leader29th November 2017 Nigeria: How Shell abuse Ogonis - Report28th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Im say dem need more studies from different populations to check whether dia findings go apply to all patients on different brands of blood pressure tablets.
Posted at 8:32 16 February 20198:32 16 February 2019 Bizness as usual Earlier we bin show foto wey look like Port Harcourt still dey sleep.
Di musician enta wahala afta police see gun for im hand.
Sabi people say e reach 40% of di people wey dey suffer NTDs wey dey stay for Africa.
Wia dis foto come from, Ogundiran Dolapo/Twitter/Rauf Aregbesola Wetin we call dis foto, Minister of Interior, Ogbeni Rauf Aregbesola dey hold di Nigerian flag for im office togeda wit DG NOA, Dr. Garba Abari on 27 July, 2020.
Jerry Gana: Court say former Information Minister go replace Donald Duke as SDP presidential candidate
Wetin we call dis foto, Franca Sulem Yong na di coordinator of Positive Youths Africa 'Story-telling fit heal Anglophone pikin' Franca Sulem Yong na woman weh e use tori for heal Anglophone pikin dem, as e believe say dia tori dem form de Anglophone crisis bi unique and deh need for tell'am.
Wia dis foto come from, Lyta Lyta music journey before e join Naira Marley marlian music Dis dey happun just one year afta e bin join Doro Music and release im popular single, 'Monalisa,' Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Lyta and Naira Marley Tori be say Lyta wey real name na Opeyemi Babatunde Rahim, na singer and songwriter.
Another thing we de for inside dis tori Supplementary elections: Kano PDP say make INEC cancel di rerun23rd March 2019 Supplementary Elections: Buhari send message as 5 states go do govnorship re-run today23rd March 2019 Kano election bloody, Atiku complain intimidation for state re-run across Nigeria23rd March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?31 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Other things for USAG to do… E get some other instruction wey USAG must follow according to USOC.
Di first positive test na Nigerian woman wey return from France tru Turkish airline (TK 1839) on March 14.
Liverpool fc vs Real Madrid: Gareth Bale finish work for Madrid to win di Champions League final
9 August 2018 Bole na correct Port Harcourt food wey if you visit you no chop am Pitakwa style, you miss sometin.
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Dangote an di number 1 richest man for Africa according to Forbes Magazine For one 2017 interview with international tori pipo Bloomberg, Dangote say until im oil refinery wey im dey build for Lagos, Nigeria complete for year 2020, im no go fit comot di kain big money wey fit make Usmanov and Korenke change dia mind to sell to am.
Another thing we de for inside dis tori Ghana spare parts dealers dey vex for President Nana Akufo-Addo18th September 2018 Ghana beat Nigeria as most hardworking immigrants for United States23rd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
While plenti police also dey for polling centre, di check pipo dia identity.
Even as di fish dey worth millions of pounds, di fisherman put am back inside water David Edwards wey from Courtmacsherry-based West Cork Charters catch di fish three miles south of im base for southern Ireland, tag di animal before im let am go.
E tok say di man and di dead bodi of di small girl dey dia domot and dem dey follow di mata.
Di statement say dem go that say na commodities if na Recognized Investment Exchange dey sell am or dem dey trade am as method of investment.
Paul Biya no tok beta as e no end fight for Anglophone regions
ria election: Five Supreme Court judgements wey don change Governorship Election 14 February 2020 Wia dis foto come from, Other Recently for Nigeria, judgement by di kontri highest court, Supreme Court don lead to change of government for different states.
I no hate Laycon - Erica open up about di fight, Kiddwaya and oda tins afta her disqualification See di BBNaija housemate Lucy prophesy to win Season 5 lockdown show Nengi say she understand say Ozo like her well-well but sometimes e go good make e give her space.
Nsiah talk say na because: "Shatta Wale na better musician wey nobodi fit doubt, and na why I dey use am when I dey preach."
"Di video show ethnic bias against Fulani pipo and im no to anytin about wetin di militia for Middle Belt wey don kill Fulani dem and steal dia cow dey do."
Schindler's List, wey bi Steven Spielberg film wey eventually win Oscar award, get Neeson inside as lead actor and later e come do Star Wars: Episode 1 - The Phantom Menace and Batman Begins.
Former America President Barack Obama call am "legend on di court", while ogbonge retired basketball player, Kareem Abdul-Jabbar say "many pipo go remember Kobe as di ogbonge athlete wey inspire a whole generation of basketball players."
"E dey urgent to bring a strong development focus to security challenges," im talk.
As Nigeria dey enta recession, e mean say all di value of moni wey oda kntris go pay for product wey dem dey sell give dem go reduce.
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Neymar and oda players hairstyles wey dey make pipo scratch head19th June 2018 Why South Korea coach make im players change dia shirt18th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Junjiu Huang, one of di researchers, tell BBC News say: "Na we be di first to show say e dey possible to use base editor system cure disease wey pickin dem dey inherit."
Dem die afta grenade wey dem dey play with for Yammama village for Katsina northwest Nigeria explode on Saturday, 18, July, 2020.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Edward Colston statue fall inside water for March during di Black Lives Matter protest Another thing we de for inside dis tori Why dis Cameroonian behead statue of French war lord for Douala seven times1st July 2020 George Floyd burial: Anti-racism protest don fall down more slave trader statues - See di ones Black Lives Matter don affect10th June 2020 George Floyd: Who be di man wey cause 'Black Lives Matter' protest worldwide?8th June 2020 Edward Colston: Di Atlantic slave trade merchant statue wey protesters bring down for UK8th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Sex and dating while lockdown dey happun How to keep your customer dis coronavirus period "And then I see di disinfectant wia e go knock am out in a minute.
Jonathan Veal wey be im childhood friend and teammate tok say George Floyd, "shock am because im bin dey six feet two at di age of 12".
Walter Onnoghen: SERAP want CCB to bring details of asset declaration of presido, govs since 1999
Another thing we de for inside dis tori Taraba State: Herdsmen don kill up to four people3rd February 2018 Herdsmen attack: Why UniIlorin decide to chase herdsmen from campus13th February 2018 Nigeria: 'Fulani herdsmen, una must pay N5,000' - Governor22nd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you26 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Hauwa Liman: Na heartbreak say dem kill Hauwa Liman
Another thing we de for inside dis tori Soot pollution: Declare health emergency for Rivers State Some Port Harcourt area pipo say dem dey fear for dia pikin dem.8th December 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Di 34-year-old bin dey mock Atletico coach Diego Simeone, wen im turn to face di fans dem and put im hand for im leg area wen im team win 3-0 for dia second leg.
Di two men don dey di custody of di DSS even though di Federal High Court for Abuja don grant dem bail.
So that parents no go fly their children comot for the country because of one problem or the other.
Recently, United States Department of Justice (DoJ) release names of 80 pipo, most of dem Nigerians, on top accuse of yahoo-yahoo and oda magomago offence.
Halep wey be former world number one play perfect game to beat Serena for straight set victory 6-2 6-2 for match wey last just 56 minutes.
Wetin we call dis foto, Isa Ibrahim say dem hang am from di ceiling "I get plenti injuries.
Another thing we de for inside dis tori Lagos: We don report di monkey mata but government no answer us - Sosanya pipo27th March 2018 India elephant wey dey smoke dey confuse experts27th March 2018 Poor Nigerian pipo go get 5K per month from Abacha loot27th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Wetin be NDDC explanation to dis breakdown Di acting Managing Director of Niger Delta Development Commission , Kemebradikumo Pondei explain say; "For di beginning of COVID-19, as e be NDDC na intervention agency, we decide to intervene."
She dey advice women wey wan enta di tech sector say dem no need to be tech gurus.
But abeg, who sabi wetin modular industries/refineries mean?
Skip Twitter post, 2 President @MBuhari, Senate President @bukolasaraki and Speaker House of Reps @YakubDogara today in the President’s Office.
Ebola no send anybodi, e fit cari im katakata visit any kontri im like any time of di year.
Nigeria President Muhammadu Buhari go do welcome address and Chairman of di African Union Commission, Moussa Faki Mahamat, also suppose talk.
"Pipo weh deh di run for seka de crisis don reach 70 percent dis 2018 and e don reach level weh 1 out of 4 pipo for CAR be displaced and e mean say na about a quarter for de population be weak and exposed for armed groups and bad gangs", Rochdi Najat explain for .
E suppose be CR7 Champions League - Ronaldo Real Madrid vs Atletico Madrid: 6 tins you suppose know about di UEFA Super Cup Anoda correct match wey go happun na between Paris Saint Germain and Liverpool.
Belgium, Spain and England no lose any match for dia European qualifiers too.
More to come on dis tori... Today results FC Platinum 1 - 2 ES Tunis Club Africain 1 - 0 Ismaily TP Mazembe 2 - 0 CS Constantine Al Ahly 3 - 0 Saoura Horoya 2 - 1 Orlando Pirates Lobi Stars 2 - 0 ASEC Mimosas Simba 2 - 1 Vita Club Wydad Casablanca 1 - 0 Mamelodi Sundowns Another thing we de for inside dis tori Africa Cup of Nations: Caf don shift date for Egypt 201928th January 2019 2019 AFCON: Time don reach for Nigeria to win number four title - Amaju Pinnick14th January 2019 Chantal Biya: Why Cameroonians di compare dia first lady wit Madame Mugabe?18th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Villagers dey suspect say di bees come from one mighty tree wey dey near di village.
ria v South Africa: Football fans dey yab each oda 10 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Long before dem go kick di first ball on Wednesday quarter-final matches for di African Nations Cup, fans of Nigeria and South Africa don already enta same trouser wit demsef.
https://t.co/pTVPkdCv1i— Alex Shephard (@alex_shephard) October 9, 2019 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Learn more about the 2018 and 2019 Nobel Prizes in Literature.
She was a Corper and meant to pass out tomorrow!— Enyi Di Ya (@Chinny3bs) July 4, 2018 End of Twitter post, 1 Wen BBC contact di PPRO of di Abuja FCT Police command, Anjaguri Manza to confam di story and if policeman, wey Chinenye say dey answer Benjamin Peters, na im kill her true true, im only tok say "dem dey investigate di mata".