text
stringlengths
21
14k
Wia dis foto come from, Reuters Another thing we de for inside dis tori Google Station awuf internet 'no dey finish' - Juliet Ehimuan-Chiazor, Google Nigeria Director26th July 2018 Wetin Google dey do with pidgin?20th May 2018 Google at 20: 10 tins you fit no sabi about di biggest search engine for internet27th Septemb...
Another thing we de for inside dis tori Afcon 2019: Indomitable Lions no satisfy wit bonus, but decide for go Egypt21st June 2019 Burundi vs Nigeria: Ighalo score as newcomers nearly do Super Eagles strong thing22nd June 2019 AFCON 2019 dey start on Friday but Indomitable Lions of Cameroon delay journey to Egypt21st Ju...
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Guava Island: Rihanna & Childish Gambino new film trailer leak, see wetin pipo dey tok26th November 2018 Grammy nominations 2019: Seun Kuti, Kendrick Lamar & Drake don gbab Grammys nomination7th December 2018 Top Tori Ten tins you need ...
Di Economic and Financial Crimes Commission on Tuesday say na Aroke na im dey behind di mega scam and na from prison im from arrange evri through im connections.
Dis one come ginger one group of young lesbian women to join body form rugby club to spread message about di kain things dem dey face for house and dia community for Khayelitscha.
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Escapees from Sambisa forest fit attack Nigerians - Army28th January 2018 Boko Haram: Nigeria Army clear seven wey remain inside Sambisa forest27th January 2018 Nigeria: Why dem call am Operation Python Dance II?16th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know a...
Newcastle United 1 - 2 Tottenham Hotspur AFC Bournemouth 2 - 0 Cardiff City 'Fulham 0 - 2 Crystal Palace Huddersfield Town 0 - 3 Chelsea Watford 2 - 0 Brighton & Hove Albion Wolverhampton Wanderers 2 - 2 Everton Friday Man Utd 2 - 1 Leicester City Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours...
I miss am and im physical intimacy.
Nigeria Army don dey set to begin new operation wey dem call 'operation crocodile smile 'for Ogun state, wey dey southwest of di country.
https://t.co/caqo6NTK4p— OLUBENX (@olubenx10) August 26, 2020 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori Church of Satan: Femi Fani-Kayode dey make dem swear for Nigeria14th August 2018 Video, Nnamdi Kanu: Femi Fani-Kayode don tok di area im no agree wit IPOB leader22nd October 2018 Top Tori AS E DE...
As you dey begin your journey, carry on with pride and purpose. "
Dis week, people for Zimbabwe dey expect di new President Emmerson Mnangagwa to form im cabinet.
Also, dem explain say before dem go fit create new region, dem for record 80 percent Yes vote from di total votes cast.
One tin wey dey make pipo fear am na say, im fit use water light fire.
Ash Wednesday: Catholics for Nigeria wear black to mourn victims of violence 26 February 2020 Catholics for Nigeria use Ash Wednesday to mourn di victims of di violence wey dey hama di kontri.
"I no support di agitation but why Govt wan use Army fight people wey di only weapon we dem get na their mouth and brain?
Police tok tok pesin, Jimoh Moshod say, di Deputy Inspector General of Police for Department of Operations, Joshak Habila, don receive Mass burial for pipo wey die for di massacre order to relocate go Jos.
Kogi State Sector Commander of Federal Road Safety command, Idris Ali say di accident involve one tanker wey dey loaded wit petrol, a school bus, cars, tricycles and okada.
Wen Musbahu wey be 24 years, be small pikin for northern Nigeria, dis mata no gree let am rest unto say im dey confused who or what im suppose be.
Sake of di leaked Memo, BBC Pidgin uarn wit di tok tok pesin for di Customs Joseph Attah we deny say di memo.
Another thing we de for inside dis tori Wetin dey make Southern Cameroon Vex?26th September 2017 Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Du...
Nigeria hydroelectricity power station managers clear rumours15th September 2020 Daddy Freeze and Oyedepo: OAP Ifedayo Olarinde beg Nigerian preacher Bishop David Oyedepo afta viral video wey shake table13th September 2020 "Nigerian schools resumption" date inside states wey dey go ahead wit 2020 reopening of schools d...
Mr Mwirigi come from poor background, before im win di election , im be boda boda (motorcycle) rider for Maua.
"We don complain tire, since e spoil 3 years ago no job for me again, Bauda town wey be 15 minutes inside water for boat our pipo dey use one hour by road now because you have to pass through Bichi town wey far."
has time for them now?#asuustrike— Emmanuel T.A (@EmmyGration) March 22, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 This is ASUU waiting for the government to address issues concerning money while uncle corona is still in town#COVIDー19 #asuustrike pic.twitter.com/wjIVjfuBcI— POLITICAL_ENGINEER (@Razaq_Monk) Marc...
Brazil go follow Nigeria play friendly for October Red hot Lille of France striker Victor Osimhen wey don score six goals for French league go dey expected to lead di line again.
Another thing we de for inside dis tori Video, 'Boko Haram kill my soldier pikin'30th July 2019 President Buhari: 'We don win Boko Haram'1st January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to ...
UK Minister for Africa say government na key party for start dialogue Leocadia Bongben , Cameroon 15 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images United Kingdom officials don hold meeting with government and Anglophone community for find solution for Anglophone crisis.
hukwuma Soludo, Bismark Rewane dey President Buhari new Economic Advisory Council 16 September 2019 Wia dis foto come from, Garba Shehu Former Central Bank Govnor Professor Chukwuma Soludo wey change Nigeria currency polymer notes and some oda sabi pesins dey among President Muhammadu Buhari new list of im eight man Ec...
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, In Kenya, dancers observed all the necessary security protocols as they headed through Jomo Kenyatta International to welcome the FIFA World Cup trophy Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Dancers dey also collect attention for Johannesburg, South Afric...
While al-Qaeda dey use 'hearts-and-minds' policy to win over ordinary Muslims and sometimes Western nations IS dey use blunt, confrontational and uncompromising approach.
I believe say change fit happun - Kofi Annan How Buhari, oda leaders dey give accolades and gbosas to Kofi Annan See foto of Kofi Annan funeral: Wia dis foto come from, Bukola Saraki Twitter Wetin we call dis foto, Nigeria Senate President Bukola Saraki and wife Toyin Saraki Wia dis foto come from, AFP Wetin we call di...
With dis new levels, di money wey dem go pay to di women's team go almost double from 3.1m krone (wey be about $386,000) to 6m krone (wey dey like $750,000).
Another thing we de for inside dis tori Nigeria President don choose new CBN Deputy Governor2nd February 2018 Nigeria: Millions fit loose money as BVN deadline don land3rd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovator...
Another thing we de for inside dis tori Kaduna 'torture house' do me 'like hellfire'29th September 2019 Police rescue 259 pipo from Oyo 'torture house'4th November 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election55 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior...
One Kenya person tell BBC say, government "really threaten di judges, di judges bin first take care of dia life."
Di agency add say dem hear "with worry di force wey dem use return" and di return dey "against di principle of 'non-refoulement."
Julius Maada Bio enta office as new presido for Sierra Leone, afta dem declare am wina of di presidential run-off election.
US: Di viral dancing Mama born girl
Wetin you need to do na to click on 'Show my ID' and your national ID card don ready for you to download and print out ontop paper or plastic.
Another thing we de for inside dis tori Benue Killings: Nigeria go use army fight bad gang29th January 2018 Benue Killings: 'We need action from government'10th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you48 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet d...
Na after dem come back from di close door session Senate President Bukola Saraki declare di IG as enemy of democracy.
Emeka Nwajiuba say goment neva give date to reopen universities across di kontri but school resumption announcement wey some state goments dey announce dey cause parents to worry.
Im new work now to dey travel different parts of di world dey give tok for events.
Another thing we de for inside dis tori Five ways to better health for 20182nd January 2018 Lassa Fever: Ghana Health Service issue health alert after 31 die for Nigeria12th February 2018 World Malaria Day 2018: Pawpaw leaf and oda local medicine wey fit treat di sickness25th April 2018 Nigerian professor don find 2 ne...
I teach for a while afta I comot from high school.
Afta dat, dem go set date wen dem go resume for dia places of primary assignment to begin work.
Wia dis foto come from, Getty Images Why tension dey between China and diUS?
For dis type of FGM dey go cut di labia come rearrange am.
Di song become instant hit and di unofficial anthem for di Super Eagles as dem dey go World Cup.
Another thing we de for inside dis tori Human rights situation for Cameroon na helele - UNCHR11th September 2018 UNHCR don take 331 Cameroonian refugees to dia 'new home' for Anyake24th May 2018 Na grass we dey chop -Cameroon refugees for Nigeria tell UNHCR28th March 2018 Cameroon Rights groups want correct discussion ...
Another thing we de for inside dis tori Nigerian rapper Olamide don open TV station15th March 2018 Di artist wey dey dance naked9th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Durat...
Obasanjo tribute to Buruji Kashamu dey vex kontri pipo NDDC boss collapse for probe hearing See wetin Akpabio tell di House of Reps Committee wey dey probe NDDC Some react say di former minister wey get corruption case to ansa no get mouth to tok.
Professor Remi Ajekigba, wey be cancer sabi person wey dem dey call oncologist and radiotherapist say, "di number of Nigeria pipo wey get cancer dey increase and kontri pipo must accept say, cancer don enta Nigeria and e no dey go anywia."
Pipo also fit get pre-diabetes - dis na wen glucose for di blood increase and e fit lead to diabetes.
One of #Africa richest man dem, Femi Otedola follow passengers groove inside molue (public transport) .
More tori later Another thing we de for inside dis tori Nigeria Police SARS no get credibility, no respect human right - Amnesty International13th June 2018 Twitter #EndSARS fit end police harassment for Nigeria?11th June 2018 Video, #ENDSARS no be serious mata - Shogunle29th June 2018 Biro, toothpick and pepper spray:...
Police don sieze di CCTV video and three of di teachers dey suspension now.
INEC National Commissioner for EDO Sate, May Agbamuche Mbu go give Certificate of return to Governor Godwin Obaseki within 7 days.
Even di area calm dis morning.'
Thank you evrione..." Na so one lady just tok for twitter @Janettee_ ‏dey hail di group of ladies wey bin do I-no-go-gree-waka on December 15, to protest against di way some male traders dey like touch dem anyhow anytime dem enta Yaba Market.
Di majority of us no even bi ANC members," talk Hlengwa.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Spain Prime Minister Mariano Rajoy don collect Catalonia power Spain constitutional court don suspend di declaration of independence wey Puigdemont announce for Friday.
SWAT squad wey storm Ayawaso West Wuogon wear mask so mosquitoes no go chop dem
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, 'If dem no produce Nnamdi Kanu voting no go happen for 2019' - Wife, Duration 1,0019th February 2018 Why IPOB supporters protest near wia Buhari dey for London19th April 2018 "Unity of Nigeria no dey negotiable"21st August 2017 Nigeria: Nnamdi Kanu no still show for c...
Another thing we de for inside dis tori Thousands of drivers dey drive witout licence for Lagos - FRSC Federal Road Safety Commission say dem go begin operation show your drivers license inside Lagos on Monday.16th May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal30 ...
Another thing we de for inside dis tori 1:34 Video, Meet 9-yr-old boxer wey wan be like Anthony Joshua, Duration 1,3416th January 2018 WBA, IBF heavyweight titles: Anthony Joshua win Carlos Takam29th October 2017 Video, Nigeria Wrestling: 'Ogbonna John world number 1 title sweet us for belle'18th March 2018 Top Tori FG...
How to apply for N-Power 2020 wey go empower young Nigerians How I go join di N-Power?
Police and eyewitness dem say di boat bin too full and strong breeze nack am.
Secretary for Ikoku Spare Parts Market Traders Union Nnamdi Amadikwa tell BBC Pidgin say, dem meet with Governor Nyesom Wike come agree on some conditions wey traders and customers must keep in order for di market to continue to dey open: Di guidelines: •Evri trader and customer must wear facemask as e dey come di mark...
To even see dollar sell give pesin right now dey hard", British Man tok.
If woman get health insurance, she go officially drop from like 300 cedi ($66) to get di treatment and test she need to collect evidence.
Former Nigeria President Obasanjo don join new party
But figures from data analytics company Global Data show say per capita drinking of bottled water inside China for 2017 reach only 30.8 litres everi year compare to over 410 litres for soft drinks in general.
Adesina tok dis wan as im dey ansa qweshion ontop di mata for Channels TV breakfast programme, Sunrise Daily.
Im talk say "I dey vex because dem don troway our respect, but no bi di players fault.
Now so, Cameroon no get national tobacco control law, regulatory measures dem dey laik law for 2006 weh e di stop advertisement.
Others wey be Head of States for East African countries suppose don dey the Amahoro Stadium, where the event begin since 10am local time.
According to Olanipekun, Onnoghen imsef no come court because dem no serve am im paper sef.
Wia dis foto come from, Getty Images One man wey manage to stop dis hot strikers na goalkeeper Petr Cech.
Mojeed also say im buy books for im pikin dem.
But Dr Abimbola Bowale, for m di Lagos State Infectious Disease Centre say e no go really make sense to dey wear face mask for inside house.
Anti-boycott laws Israeli Prime Minister Benjamin Netanyahu tok say den use di anti-boycott law to bar di two American congresswomen from visiting di kontri.
De whole world go gather for find solution for dis bad trade for wildlife business, e add.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, You go fit see bitcoin ATM for some shopping malls for Europe Another thing we de for inside dis tori Value of Bitcoin don pass $10,00029th November 2017 US don charge Iran man wey hack Game of Thrones22nd November 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi b...
I say toh, una go try help me."
Onyeama announce am ontop im twitter handle on Sunday.
Kano na one of di states wey govnorship supplementary elections on Saturday.
Oil price crash to below $30, wetin e mean for your personal moni Global oil price drop below $30, Ghana fuel consumers want make dem reduce price Di Central bank of Nigeria (CBN) release statement on Thursday night, 12 March say all di tori wey dey fly upandan say dem wan devalue di naira no be true o. CBN say na 'bad...
Na for brain dem dey mostly diagnose AVM for dis part of di world even though e fit happen anywhere.
Another thing we de for inside dis tori Obafemi Awolowo University don dismiss 'sex for mark' Professor20th June 2018 0:48 Video, Sex for mark audio na true - OAU, Duration 0,4812th April 2018 No tuition fee, but Nigerian students still dey pay plenti money for federal Universities21st May 2018 Video, Nigeria: NASU str...
Na "street lawyers" dey reign pass for Ghana
Another thing we de for inside dis tori UK High Commissioner say without girl pikin education, Nigeria no go beta25th June 2018 Video, Theresa May in Nigeria: We no dey follow China drag Africa - British High Commissioner1st September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don...
"Sex suppose be about pipo wey dey come togeda, to have a great time togeda."
2.Tell reporter say your oga na 'craze person' Call reporter for phone, tell am say your oga na "craze person."
Ghana Ministry of Health say dem dey for stable condition.
Another thing we de for inside dis tori 1:28 Video, Nigeria: "I teach myself Fashion Illustration"- Okhai Akhigbe, Duration 1,289th January 2018 2:20 Video, Edwin Okolo: Di designer wey dey knit clothes machine no fit do, Duration 2,2026th July 2019.
Den recall di 46-member unit back to South Sudan capital of Juba sake of e be like dem dey chop di women who dey live for one of demma Protection camps for Wau.
WhatsApp don discover spy attack wey target di app
Obaseki for one world press conference say wetin dey happun now, ahead of di 19 September, 2020 governorship election, bin develop from di whole political crisis wey start for June 2019 wen e proclaim di 8th Edo State House of Assembly.