text
stringlengths
21
14k
ABU students dem kidnap for Kaduna-Abuja road don free - Police 12 year old boy wey home-school get admission to enter University of Ghana One female student wey dey stay di hostel Amina Sani tell BBC say fear catch dem no be small regarding wetin happun.
Di madam for Bring Back Our Girls group (BBOG) enta twitter to talk her own: Skip Twitter post, 1 You attacked, insulted me & called me all sorts of names when I said terrorists have not been defeated as claimed by govt, now you attack me for the $1b approved to fight those same terrorists you attacked me for saying they were not defeated?
If Argentina and Iceland win come finish with di same records, den Fifa go check who don get cards pass and den do lotto.
She be di 16th housemate to leave di Big Brother show since dis season edition start for July.
Another thing we de for inside dis tori Valentine messages: How to deal wit your cheating husband or bobo - Relationship sabi-pipo13th February 2020 Nigerian foods wey fit give menstrual pain upper-cut - Nutritionist12th February 2020 Smart $80 'condom' wey get Bluetooth30th November 2017 World Contraception Day 2018: Di dangerous ways pipo dey practise 'safe nacking'27th September 2018 'Condom no go solve world over-population mata'11th July 2018 Kenya don burn thousands of condoms wey fail test29th March 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, BLM - wey mean Black Lives Matter - chop spray on Columbus statue inside Miami Who be Christopher Columbus?
Na so one earthquake on December 26, destroy di city of Bam, kill about 31,000 people.
when one journalist confront Mr Abiriga about wetin im do.
Sudan military on Thursday afternoon say dem don seize power, arrest President Omar al-Bashir afta nearly 30 years wey im dey power.
The Committee has submitted its report and we are pic.twitter.com/bakZBzlUHJ— Prof. Isaac Adewole (@IsaacFAdewole) January 10, 2019 End of Twitter post, 1 Adewole, wey dey tok dis one ontop im official twitter account, also order say goment go stop new companies to register to dey make alcohol for sachets and small plastic bottle.
BBC Pidgin try call di Cameroon Renaissance Movement, CRM party tok-tok pesin to tok dia own side of di tori but e no pick call.
Nigeria: 5 Times wey bird and cow don affect flight
Dema studies reveal say herbal product like COA FS dey support de immune system fight a variety of diseases, wey chronic toxicity studies show say de drug did no get harmful effect on rats wey take am over a long period.
Di index go dey monitor all di overall cyber security performance of goment entities.
"Since wey i begin to dey hire housemaids na 13,14, 15 years i dey go for because in my experience dem dey more focused, respectful and obedient unlike mature women wey come wan take over your house."
Still, Rommel Rabanal from Asia Development Bank say, e sound simple wey dem tok am for mouth.
(Dis na di join bodi wey dey arrange elections).
For dat attack, 17 pipo, na im die and e start big gun control campaign for US and oda parts of di world.
Ontop di official account of Mr Musk, the Tesla and SpaceX chief appear to offer to double any Bitcoin payment wey pesin send to di address of im digital wallet "for di next 30 minutes".
Skip Twitter post, 1 In the UAE, death sentence is life imprisonment, no option of a parole.
27 August 2020 'I dey fight for gender equality' - Solomon Buchi Video Video ‘My papa rape me for many years from wen I just clock 8, now I wan fight back’ Di papa cut her warning say e go flush dis young Nigerian lady for toilet if she tell anybody about dis.
FIFA nominate Ahmed Musa for 'Best Goal' award How Cameroon win France World Cup final "I no even think about am, I just try to keep am down," Pavard wey dey 22 years, tok afta di game.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 talk to some of di artists wey join body for di #WeAreNigerianCreatives hashtag.
Nigeria Suicide Prevention Initiative - Hotline +234 806 210 6493 For Ghana, you fit go Samaritans.org: 233 244 846 701.
"Na di early hours of today dis thing happen; as we put eye, we see say the building don dey show sign say e weak before," na wetin im talk.
Dem also burn houses for di area".
"Information dey important and goment fit use di media create awareness.
But dem put mouth for dis talk on top dia belief say Satan na beta role model figure.
Another thing we de for inside dis tori School resumption, flight resumption, interstate movement and lockdown in Nigeria new rules30th June 2020 School reopening: Places wia school resumption date don start afta COVID 1922nd May 2020 N-Power 2020 recruitment portal, wen NPower registration go close and oda facts you must know before, afta you fill di application for employment & complete online web portal in Nigeria27th July 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Special Prosecutor nominee Martin Amidu dey spy reports 14 February 2018 Wetin we call dis foto, Martin Amidu troway salute give BBC dia Pidgin Service Special Prosecutor nominee for Ghana Martin Amidu mention during in 7-hour long vetting for Parliament wey get all Ghanaians glued to demma radio den TV sets.
Shekau add say no country go ever fit defeat dem.
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Davido brother Adewale Adeleke also enta Instagram to chook mouth for di mata.
Zimbabwe: Protesters dey waka go Mugabe office
Meet some of di BBNaija 2019 housemates Crowd, Spider-Woman, Commando plus oda drama for BBNaija audition 32-year old Venita come from Delta State, according to her she be mother of two children and describe her personality as big and promise to bring a blend of confusion, heat, fun and drama to di Pepper Dem House.
Di Department of State Service (DSS) bin arrest Omoyele Sowore, wey also run to be president of di kontri, on August 3rd for one hotel for Lagos where im dey stay.
She even follow accuse Seyi say di way im dey follow am tok for di house at one point na as if im want am to lose.
Another thing we de for inside dis tori Top music collabos wey fit happen for 20181st January 2018 Davido wahala: Wetin you suppose know13th October 2017 Suriname: Which kontri be dis one wey Davido say im shut down?20th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Winner: Algeria Quarter-Finals Tanzania vs Namibia.
''16th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
President Buhari ask Vice- President Yemi Osinbajo, to do di tok-tok with di rulers dem as gofment dey work togeda with di states to improve security for di local communities, plus dem dey also re-arrange di way security dey work nationwide.
Im say Nigeria don collect $85m from di Malabu Restrained Funds wey bin dey inside United Kingdom, and di money join with di Malabu scandal, wey be one big case wey dem accuse different people and companies dem of bribery, including oil companies Shell and ENI.
Another thing we de for inside dis tori Medical Research: Women fit delay menopause for 20 years6th August 2019 Research: Air pollution dey damage brain, make pesin no sabi book28th August 2018 Virginity: Wen be right age to lose am?15th January 2019 Scientists say goat dey prefer to stay wit pipo wey get happy face1st September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori #EndSARS: See di numbers you fit call to report police officers wey harass you15th June 2018 Video, #ENDSARS no be serious mata - Shogunle29th June 2018 Nigeria Police SARS no get credibility, no respect human right - Amnesty International13th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
BBC Pidgin don try reach Mr. Kanu lawyer, Barrister Ifeanyi Ejiofor, but im no gree pick im phone.
Moyes say im no know any manager for football wey never get bad time.
E say e dey spend over N1,000 evri day to buy milk and fish for di cat.
How total voters for Akwa-Ibom, for instance, go dey 50% less than wetin dem be for 2015?"
The National Assembly leadership comprises both @NGRSenate and @HouseNGR .
Wia dis foto come from, President Biya/Twitter Wetin we call dis foto, CAF president Ahmad Ahmad, Cameroon president Paul Biya and Cameroon football star Eto'o Fils Comoros argue say article 92 for Caf law say if deh take away host rights from kontri for less dan one year de kontri, (Cameroon) no suppose take part for de competition.
Dem don arrest nurse afta woman wey dey coma born pikin
Back to back defeat, but hope still dey for Chelsea Manchester United show Lampard say im dey learn work Di Super Eagles midfielder shake off di disappointment of im mistake, as im equalise for Leicester, with im headed goal.
Trump don cancel meeting with North Korea 24 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, E bin look like say Trump and di North Korea leader don become padi-padi US President Donald Trump don cancel meeting im suppose do wit North Korea leader Kim Jong-un.
See di reply wey 57 year old Duke give im party for dis video.
"Last Wednesday I go shop for Kadijah and her sister for school shoes, I buy shoes for Kadijah sister but I say make I call my aunty so she fit tell me Kadijah size since she dey grow so fast but my phone bin don die so I say I go call di next day wey be Thursday I think".
Di small boy wey dem kidnap to guide blind beggars Day 17: Blind pipo go fit vote during Nigeria 2019 Elections?
See di list of Lagos churches wey no go reopen dis Sunday afta goment lift COVID-19 lockdown order Lagos goment don give go ahead for places of worship to reopen on 7 August According to her, "Di rules go affect all accommodation establishments like hotels, motels, apartments, suites, inns, guest houses etc; tourism enterprises like event centres and food companies, like restaurants, eateries, fast food, lounge and bars, and cinemas".
Dis na wetin we know12th June 2020 Akinwunmi Ambode fit dey inside hot soup for Lagos as 2019 election dey road12th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Economic Community of West African States (ECOWAS) don appoint Jonathan as special envoy to Mali to help bring peace to di political crisis wey dey worry di kontri.
Many fans don enta social media to show dia frustration wit VAR, especially wen decision no favour dia team.
Kano Sharia Police don arrest about 80 pipo wey dey eat during Ramadan
Another thing we de for inside dis tori Video, NYSC: Try find love during your service year - Corpers wey marry14th February 2020 Video, Wetin make me fall in love with Isa - American woman27th January 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wetin bin happen for Ghana TV licence be say people vex, after di Chief Justice just arrange sharp-sharp court wey go dey follow people wey say dem no go pay by-force TV license money wey be part of di TV licensing Act.
Dis money wey dem pay na im dey service all dis pipo I mention."
She say because MLK no be political group dem bin tell am to take back im advice.
Wia dis foto come from, Panaramic Entertainment Wetin we call dis foto, Amina and her army With 20,000 men, Amina conquer kingdom after kingdom wey include Kano and Katsina and for di next 34 year as queen, na so she dey fight dey go, dey increase her land dey go.
For inside video for lnstagram, dia first pickin Luna dey touch Teigen belle and wen im mama ask am "Wetin dey inside''?
Dat mean say de wuruwuru go continue".
Education Minister - JAMB, NECO, Basic Certificates, why we reduce money to buy di forms - Education Minister 28 November 2018 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Nigeria Education Minister Adamu Adamu Nigeria goment on Wednesday reduce cost form for JAMB, NECO and Basic Education Certificate wey be major exams wey students dey take enta high institution for di country.
Another thing we de for inside dis tori Genevieve Nnaji: Di actor don join Oscar Academy afta Netflix hit from Nigerian Nollywood1st July 2020 The Experience 2018: 10 top stars to expect inside Lagos Nigeria7th December 2018 Video, Di Experience 2017: Travis Greene5th December 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Wia dis foto come from, AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Nigeria military dey struggle to defeat the Boko Haram Why Boko Haram still strong?
Another thing we de for inside dis tori 'My neighbour rape my 16-month-old pickin'2nd March 2018 Nigeria: Court give 60 years in prison to man wey rape 12 year-old pickin22nd February 2018 Lagos State don get special court for sexual offence1st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Uhuru Kenyatta promise to unite Kenya for inauguration28th November 2017 Kenya election: Supreme Court say na Kenyatta win20th November 2017 Kenya elections: Odinga fit no participate5th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Kidnappers don gbab president Muhammadu Buhari townsman di head of Daura
Den di NDC dey di demma NDC press conference in reaction to di controversial Ghana-US Military Cooperation agreement which dey cause confusion.
E say both private and goment universities don get greenlight to open for business.
Another thing we de for inside dis tori Obasanjo fire Buhari: Retire now, no think of 201923rd January 2018 Video, Obasanjo letter to Buhari: Nigerians don talk about 2019 election24th January 2018 Video, "Make una check my head if I follow Obasanjo movement" - Wole Soyinka19th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Anything go better pass make we dey watch Sweden play for World Cup - that wan go pain us die."
Oda tori dem you fit like: 25% of young pipo no get one single friend Wahala wey intersex dey face for Nigeria Mercy na di first woman Big Brother Naija winner ICPC don drag sex for marks OAU sacked professor go court Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Sex for Grades: Full video of how students dey face sexual harassment Oshogbo court say make OAU' sex for marks lecturer stay 2 years inside prison17th December 2018 Bowen University don shut down afta students 'riot' ontop 'drug abuse' suspension3rd December 2018 Sex for marks: ICPC don drag sex for marks OAU sacked professor go court14th November 2018 Di six kontries wia men and women get equal rights4th March 2019 OAU VC suspends 'sex for marks' Professor but never sack am19th April 2018 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,004 hours wey don pass.
Another thing we de for inside dis tori Video, 'Nigeria goment dey treat us like animal' - Abuja traders29th March 2018 Nigeria, give us human right - Albinos12th September 2017 #nottooyoungtorun: Young pipo wan begin run tins for Nigeria14th March 2018 Video, Forced eviction dey unlawful - Amnesty International17th November 2017 Activists dey tok say make dem decriminalise sex work3rd March 2018 Nigeria: See pako schools wey dey operate for Abuja13th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di leader of Ogale pipo, His Royal Highness King Godwin Bebe Okpabi, tell BBC tori pesin say im community dey happy to hear dis decision.
(Marca) Another thing we de for inside dis tori Transfer news and rumours: Osimhen, Sane, Havertz, Telles, Werner, Camavinga1st June 2020 Ighalo: Manchester United don extend di Nigerian striker loan deal until January1st June 2020 Mauro Icardi: Argentine striker don gbab permanent switch from Inter Milan to PSG31st May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Burundi dey provoke for International Criminal Court Di country dey provoke for decision of di court to open full investigate on top crimes against human life for Burundi.10th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
BBC News Pigdin try to speak to someone for di ruling party, but we no fit.
Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 Aside from Zari, Diamond get pickin with Tanzanian model Hamisa Mobeto, wey be di star for inside im hit song Salome.
Five tins from di match 29 May 2018 Ask anybodi wey watch di game between Nigeria Super Eagles and di Leopards of DR Congo make dem mention some action wey happen, and dem fit scratch head.
ational Bureau of Statistics say unemployment don increase for Nigeria 19 December 2018 New Informate 20 December 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Information wey di National Bureau of Statistics release show say e pass 4,000 PhD holders for Nigeria wey dey find work but no fit see.
Messi winning the award this year on the back of that individual performance means Ronaldo should have won it last year on the back of his individual performance.— theGoonerMenu (@Aubamezzette) December 3, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Let this heated argument between Messi and Ronaldo give you a smile to start up to your day .
Pipo bin dey rumour say as 12 June be di new Democracy Day, na dat day Buhari go swear-in enta office but di goment say no be so.
Even na total black out for Divisional Officer, Marcel Namata Diteng for Batibo for Northwest region weh de kidnap for February 11.
Ministers wey go go na di one of Foreign Affairs, Geoffrey Onyeama; of Environment, Muhammad Mahmoud; of Finance, Zainab Ahmed; and of Health, Osagie Ehanire.
For April dis year, NHIS comot 23 out of di 57 HMOs wey dey operate for Nigeria because dem no meet di minimum standard.
Another thing we de for inside dis tori Number 12: Ghana government dissolve Football Association7th June 2018 Kwesi Nyantakyi: Shadow player 'Number 12' make hot after chameleon tactics expose am23rd May 2018 Video, Ike Uche say im biggest achievement na wen Super Eagles win Afcon2nd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis na because "people go like go back if everything dey alright and dem dey safe, and of course e no suppose be by force," na wetin im tell Reuters.
Tori be say di two bin dey dig ground for Gariki wey dey Ugwuoba community before di sand slide come cover dem.
Im and oda officers join to try put Oga Floyd inside di police car.
Wia dis foto come from, Mr Nwadiogu Benard Wetin we call dis foto, Mrs Nwadiogu say she see herself as student and see those inside class as course mate.
Ghana acrobatic street dancer wey dey wow pipo for London
Japan: Lawmakers chase baby comot dia meeting 24 November 2017 Wia dis foto come from, NHK Wetin we call dis foto, Dem say Yuka Ogata son no get permission to enter di parliament Lawmakers for one Japanese municipal assembly quick-quick pursue seven-month-old pickin from dia council meeting because di pickin na "visitor."
Wia dis foto come from, Heru Purwanto Wetin we call dis foto, Katsayel say back of frangipani tree (Plumeria rubra) dey fit cure malaria Malaria na big gbege for Nigeria and almost 400,000 thousand pipo dey die of di disease everi year.
Di law also allow make goment collect house wey kidnappers dey keep dia victims.