text
stringlengths
21
14k
Wia dis foto come from, NIGERIAN AIRFORCE/TWITTER Wetin we call dis foto, Late Tolulope Arotile and di Minister of Women Affair Pauline Tallen How Arotile rise to make history as Nigeria first female combat helicopter pilot Di late flying officer na native of Iffe area in Ijumu Local Government Area of ​​Kogi State, She die on 14 July 2020, less than eight month wey dem decorate her.
Na Ljungberg take charge of training on Friday as di club don begin dia search to find new head coach and dem say dem go make announcement when dem complete di process.
Another thing we de for inside dis tori Manchester vs Liverpool: How di ogbonge Premier League match take happun4th January 2019 Cesc Fabregas: Chelsea midfielder don join Monaco11th January 2019 Kepa Arrizabalaga greedie na misunderstanding - Sarri25th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Di House say na woman dey carry di pikin for nine months so na only woman suppose dey collect maternity leave.
Im tell BBC say e don already write give Chancellor Philip Hammond say one person don pass corner tell dem say di banks fit dey inside.
Burna Boy new album don enter Billboard Charts Police don cari Burna Boy go court In fact only one name full di mouths of fans wey pack for di arena dat name na Burna Boy.
Yan Huiyan Net worth: $22.1bn, dis one make her di richest woman for China and di 42nd richest for world.
Timo Werner: Di new Chelsea signing score during RB Leipzig vs Düsseldorf
Video producer: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Young Pipo fit catch coronavirus?, Duration 1,009th April 2020 1:00 Video, Covid-19 in 60 Secs: Chroloquine fit fight coronavirus?, Duration 1,001st May 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
Skip Twitter post, 1 2/2 It’s no different to how French connects communities in former French colonies.
See police contact wey you fit complain to if you apply25th July 2020 Flight resumption and Nigerian coronavirus update: Aviation authorities release new list of airports wey don open for flights26th July 2020 Nigerian Youth Investment Fund: FG cash transfer NYIF loan of 75 Billion to credit microfinance bizness of young pipo don ready - See how you fit apply25th July 2020 Nigeria Air Force recruitment 2020: Airforce mil ng login portal and how to apply for online screening of di force employment exercise25th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, @SenAishaAlhassn Wetin we call dis foto, Mama Taraba say she don kawa comot office as minister and APC member Wia dis foto come from, @SenAishaAlhassn Wetin we call dis foto, Mama Taraba say APC no tell her why dem disqualify her not to contest govnor seat for Taraba Wia dis foto come from, @SenAishaAlhassn Wetin we call dis foto, Mama Taraba wish president Buhari good health and thank am for di opportunity wey im give her to serve Madam Alhassan claim say dis na big injustice against her afta she don buy di form finish and don be loyal member of di party since 2014.
"E bin be like say, we dey play chase wit authority.
"Inside di confusion, na so di Boko Haram gunmen hold and kill six men."
Make we no for say im write one time about UK and Africa relationship say "di problem no be say we bin dey in charge once upon a time, but say we no dey in charge again."
Sunday Emmanuel tell BBC says air force jets don dey rehearse for di area throughout di week and on Friday practise two jets jam diasef small.
New tools dey important to fight malaria as insecticides no dey work for mosquitoes again.
Nigeria get three points from dia opening two games against Norway and South Korea, dem rank 38th for di world and go face hosts France on Monday with place for di last 16 up for grabs.
Ghana: Drivers go fit begin use local language do exam Dem fit carry person go court if dem break di law.
BBC Pidgin investigations from multiple sources dey show say de actual amount dem pay Shatta Wale be Ghc1million for de year-long Made-in-Ghana project, no be Ghc2 million.
No Nigerian or Ghanaian University dey inside top 500 for world Tori of di first black man for Oxford Di University tok tok pesin also add say dem don increase number of security for di campus wey go ensure say di students obey social distancing rule.
America don also accuse Iran say dem attack two oil tankers last Thursday outside di Strait of Hormuz, fo di Gulf of Oman, but Iran bin deny di accuse.
So tey, di mata turn to riot as customers hala say dem want dia moni back.
Di Commissioner for di statement come add say dem go partner with di Ministry of Environment for di State and oda relevant agencies to sensitise pipo on di need to preserve such endangered species.
Togeda wit nurse Alice Loksha, wey be mama of two pikin and anoda aid worker Saifura Hussaini Ahmed Khorsa, ISWAP, di militants wey separate from Boko Haram go form dia own group, gbab di women and disappear.
See WAEC timetable for di 2020 examination wey go begin August 17 As Waec dey begin 17th see how Nigerian states dey prepare to reopen schools dis week Joint Admission and Matriculation Board reach di agreement on Monday afta dem do meeting with Vice-Chancellors, Rectors, and Provosts of tertiary institutions.
Na popular joint for fresh fish and cold drinks.
Na one report wey torchlight wetin happun tok dis one.
Day 19: Funny tins wey politicians dey do for election period #BBCNigeria2019 Wen im see dey way oda places wey im don work and live see as tins be, im feel say “for Rivers State di mumu wey we dey do here don do."
Leopard kill Indian Buddhist monk wey ebta forest to pray
E no dey for any pesin hand to change those rules only properly constituted parliament fit change di rules as dem dey," Oshiomhole add.
George Floyd protest: More pipo still dey do I no go gree for America
Garlic, ice cream, heat, odas dey among fake coronavirus advice you need to ignore Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus Tips: Face mask fit protect you from Covid-19 But only few pipo di wash hand, some di just waka pass de bucket and soap.
A post shared by DON JAZZY (@donjazzy) on Mar 19, 2018 at 11:58am PDT End of Instagram post, 1 To start dia new music waka, di group do music tour wey dem dey call "The Mo'Hits Reunion Tour".
See di full list here; Antigua and Barbuda Argentina Barbados Belize Bolivia Brazil Canada Chile Costa Rica Cuba Dominica Ecuador El Salvador Fiji Grenada Guatemala Guyana Honduras Jamaica Lesotho Mexico Nicaragua Pakistan Panama Paraguay Peru Saint Kits and Nevis Saint Lucia Saint Vincent and the Grenadines Tanzania Trinidad and Tobago Tuvalu Uruguay Venezuela source BUSINESS INSIDER Another thing we de for inside dis tori US Visa: America say reciprocity fee for Nigerians go still remain for now30th August 2019 US visa applications go soon need five years of social media info30th March 2018 US visa: America sama Nigeria do-me-I-do-you issuance fee for application dem approve27th August 2019 US wan slap Ghana plus visa sanctions21st June 2018 US whack Ghana plus visa sanctions sake of authorities no want receive Ghanaian deportees1st February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Royal Wedding 2018: How Prince Harry and Meghan Markle wedding waka Another thing we de for inside dis tori Royal Wedding 2018: See as pipo shine for Prince Harry and Meghan Markle19th May 2018 2:05 Video, Royal Wedding 2018: How Prince Harry and Meghan Markle wedding waka, Duration 2,0520th May 2018 Royal Wedding 2018: Prince Harry don marry Meghan Markle19th May 2018 Video, Royal Wedding 2018: Prince Harry and Meghan Markle love tori19th May 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers30 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Kasala wey gas for Kaduna market don kill 55 pipo Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Pipo wey gada for one site wey suicide attack happun for Kaduna, on April 26, 2012A 55 pipo na im don die afta yawa gas between Muslim and Christian youths for Kaduna state inside di kontri.
White tigers don kill zoo worker for India 8 October 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Dem get dia white colour because of gene wey dey reduce for dia body.
Na small ceremony dem do wit family and close friends.
Wetin we call dis foto, Haruna Isah na Maize and Groundnut farmer, e say if na before, im Maize for don tall reach human being by now For farmer Jamilu Yusuf, di way e dey see di mata na to beg God for forgiveness because di mata dey critical for many farmers.
Access Bank Plc on Sunday night begin refund wetin dem call di 'accumulated charges of stamp duty from February to April 2020' wey di bank deduct alias remove from customers account during di weekend.
Wetin we call dis foto, Pipo weh deh no di see for Cameroon laik Michel Fozeu no bi fit know weti be triangle and oda mathematical figures as braille machine for print dem no bi dey.
No be plenti pipo dey relationship wey friendzone na di final destination of dem waka.
Rivers State dey inside di Niger Delta region whre crude oil wey dey kontri dey use make money, boku well well.
Na like 3 million bottles of codeine dem dey drink for only Kano and Jigawa states for inside Nigeria every day.
We all feel terrible this happened.
Lagos state University (LASU) bin suppose resume school today but students no fit enta.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Nigeria goment don restrict flight to only Lagos and Abuja, close three oda international airports20th March 2020 Coronavirus: Nigeria confirms first case in sub-Saharan Africa28th February 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E go also apply to Nigerians wey get foreign businesses and foreigners wey get Nigerian businesses (once you get 10% shares of any such business).
Members of Parliament for Ghana don endorse Martin Amidu as Special Prosecutor for anti-corruption.
Be grateful for digood people and tins for your life Santos ask her students make dem write wetin dem they grateful for - everi night for one full week.
E check like what di US Embassy want talk be say di former John Mahama administration take so refugee decision on demma own.
Another thing we de for inside dis tori International friendly: Nigeria 4 Argentina 214th November 2017 World Cup 2018: Nigeria beat Zambia 1-0 to qualify8th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wen police search im room dey see exhibits like: Two calabash wit one wey human skull dey inside and oda one get mixture of dark concoction one plank wey nails dey inside and blood stain pressing iron wey blood stain white handkerchief wey im bin wan use collect im mama blood bottle wey contain oil and dey label am 'Back To Sender' Another thing we de for inside dis tori Yahoo yahoo and di Nigeria musicians wey celebrate internet fraud14th May 2018 To do boyfriend with yahoo boy na di easiest way to die - Nigeria Police madam12th July 2018 Ex-Yahoo boy: My babe dump me after I stop yahoo12th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Princess Sade Disney new film, wetin pipo wan see And tori be say for di next Avengers movie wey fit to drop nex year, im cameo appearance don ready already.
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Nigeria suppose declare dem terrorists?13th January 2018 New York attack: Truck driver don kill eight people1st November 2017 Spain Attacks: Victims come from 11 countries18th August 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers27 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Also, oga kpata kpata for NDLEA Kano Command Hamza Umar say BBC try well well for di codeine documentary and e dey expect up to 70% reduction in di use of drugs in di next few years.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Fulani farmers fight don kill 8 for Eastern Ghana30th October 2017 Nigeria: EFCC wan fight corruption 'like wetin never happen before'2nd February 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
United Nations Secretary General António Guterres demand di "unconditional release" of Mali leaders and di "immediate restoration of constitutional order".
Im say up till now di pipo wey dey plan dis thing never come apply for di permit wey pipo wen wan do i-no-go-gree dey collect.
Hijab na veil wey Muslim women dey wear to cover dem sef wen dem dey anywia wey man wey no be family member dey.
For inside statement, di company say di Paris Sant Germain player no go dey dia books afta di end of August.
I greet you all, dear Nigerians, on the commemoration of the resurrection of Jesus Christ for the salvation of the world.
But tins dem turn bad when Gladys Ebai 66 and Shella Ebai 38 daughter chop fufu-corn and njama-njama den die afta.
Report bi say di Argentine, 29, bin dey inside taxi on im way to di airport after im don watch singer Maluma perform finish.
Deh bury dem for some days ago.
Maurice Kamto defence put strong argument for support cheating for Cameroon October 7 elections Many Cameroonians feel say dis new house na gift for Justice Atangana.
As di disease dey spread many kontris all ova di world dey announce 'Total Lockdown' for weeks make dem for fit contain di spread of di virus.
'I just dey happy...' Simi don win for AFRIMA Dem no support media player for your device 'I just dey happy...' Simi don win for AFRIMA 13 November 2017 Nigeria singer Simisola Ogunleye aka Simi no fit contain her jollification, as her own don better!
Banana Island na man-made Island wey cover close to 1,630,000 square metres and dem divide am into 536 plots.
Na for 2017, di university been first announce say dem don get licence from Nigerian Broadcasting Corporation (NBC) to operate television station and say students from dia mass communications course go use am train and even work dia.
Another thing we de for inside dis tori Mikel Arteta: See wetin you need to know about di new Gunners manager20th December 2019 Andre Gomes: Everton Midfielder get serious injury4th November 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election52 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Barcelona dey shake wen Lionel Messi score goal - Scientists10th April 2018 Copa America 2019: Fans yab Lionel Messi as Argentina lose to Colombia16th June 2019 Why Argentina coach no put Messi name for squad22nd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Different kontries, different flags Tho di two kontries na islands for di Caribbean, Dominican Republic dey use blue and red flag while Dominica flag colours na green wit stripes of yellow, black and white.
Nigeria election 2019: Rivers govnorship election drama continue, SDP deputy guvnorship candidate defect to PDP as Lulu-Briggs reply court
E no dey clear who dey benefit.
Cameroon: Weti no deh President Paul Biya e New Year message?
Madrina (Cynthia Morgan) change her name for September 2017 but di tori and for pipo because of di new song wey she release for May 2018.
Wetin be di result of di trial?
Who be Lee Min Ho di Korean star wey dey totori pipo?
Dat time, Macron use six months for Nigeria wia im fit don use di language to take greet pipo or even buy food chop.
Although di judge accept say im suffer serious depression, im feel say dem no go fit trace am to im degree result.
"After di leaders of di movement reason am well-well, we don gree to adopt ADC as di platform wey we go use take work wit oda pipo to change Nigeria and di way dem dey govern am."
Di ocean na di best place for dat," na wetin she talk.
Tramadol na pain killer, but e dey produce 'highness' wey come dey make people abuse am and lead to addiction.
Boko Haram na dangerous cult wey dey kill kill both Muslims and Christians and dem no dey represent Muslims and according to di Nigeria High Commissioner to UK, "di goment dey totally ready to remove di stain" from dia land.
"Wen you get dream and e come true, oda pipo go live dia dream inside your own, he tok im share some part of di studio for social media some weeks ago Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram Took a drive through the studio on my day off from the tour!
A lot of dem tok on ways wey dem fit use other means make money for di state.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Court don ask Senator Abaribe where Nnamdi Kanu dey17th October 2017 We no dey sponsor Biafra separatists - France22nd September 2017 'We no go allow Nigeria to separate'1st October 2017 Nigeria: 'IPOB na terrorist group'21st September 2017 'We go sue di Army'- Nnamdi Kanu lawyer11th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 2 As you might be aware, the Ex-workers of Nigeria Airways Limited (in Liquidation) were not paid their retirement benefits for the past 15 years.
Sudan crisis: Saudi Arabia and UAE wan use $3bn support di kontri
Government en efforts to inject $750 million from Standard Bank bridge facility to halt the depreciation of the Cedi, funds from COCOBOD plus monies wey dem secure from de Eurobond market dey help power de cedi.
"We dey call on law enforcement agencies make dem arrest Kennedy Agyepong now-now den prosecute am for en actions" Minority MP for Builsa North, James Agalga talk for di press conference.
Chairman for pensioners join bodi for Kano State Salisu Ahmed Gwale tell BBC Pidgin say goment dey owe pensioners dem gratuity since 2015, but say dem dey collect dem pension evri month.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram A heartbreaking result after all the hard work we've put in to get the qualification.. Really hard to accept but we can still be proud of what we showed, how you guys supported us and how our hearts beat as one for this club.
#CancelNetflix pic.twitter.com/QhGEaTmB6j— 🄿🄰🄽 🄾'🄲🄰🄺🄴 (@_etatxoria_) September 10, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Why did Netflix let a child porn be aired?
Di sixth summit wey just happen for Abidjan bin pay plenty attention to Migration wahala wey dey happen for Libya, especially after video leak wey show say Libya people dey sell African migrants as slaves.
Another thing we de for inside dis tori Presidential Election Tribunal don begin sitting for Atiku petition against Buhari8th May 2019 Walter Onnoghen: Code of Conduct Tribunal don fix new date for trial of suspended Chief Justice of Nigeria31st January 2019.
Wetin we call dis foto, Chief Brando Omu Chief Brando Omu Chief Brando Omu na di Guvnorship candidate for All Grand Alliance Party, Chief Brando Omu na Isoko man we come from Igbide for Isoko South local goment and na 30 September, 1973 dem born am.
How Africa react Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Another thing we de for inside dis tori Polio in Nigeria: Why e take di kontri time to reach end of road with di disease24th June 2020 Polio: Nigeria dey prepare for WHO to declare am free21st July 2019 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.