text
stringlengths
21
14k
Laouchez also tok say, Lagos na "Africa cultural capital".
Wia dis foto come from, Gaston Brito Wetin we call dis foto, Sex workers don det use transparent raincoat, gloves and mask to take work Anoda sex worker, Antonieta tok say she dey use paper face mask, gloves and raincoat plus even face shield join.
Donald Trump don dump Iran nuclear programme Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Donald Trump: Wetin you wan tell di president for im shithole talk?
If person do strong head say sun no fit worry black skin, come tey well-well inside sun, plenty skin wahala fit begin worry di person.
Year's Day: Meet di Nigerian designer wey 'change' di way pipo dey look Agbada Dem no support media player for your device New Year's Day: Meet di Nigerian designer wey 'change' di way pipo dey look Agbada 1 January 2020 Creative director and founder of Vanskere, Evans Akere don "change di fashion trend for Nigeria" with im unique Urban African Luxury ready to wear Brand.
Just now Far North, get only 15 bed, 11 for regional hospital, four for kousseri for receive Covid-19 patients and deh don flop.
"I dey charge am to court today as I don tok to my lawyers, wetin im do make pipo no dey come buy shoes from me because dem dey fear disease, di tin pain me wella, because afta I come back, I get medical clearance and I get my certificate."
Another thing we de for inside dis tori Togo: Ghana President want settle political crisis19th February 2018 Togo: West Africa leaders want peace30th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ghana gov't secure 275 ambulances for 'one constituency, one ambulance' health sector project 18 February 2019 Wia dis foto come from, CRISTINA ALDEHUELA Ghana government secure 275 ambulances, one for each constituency which go drop by end of April this year to help improve di inadequate ambulance situation.
Sweet Sweet Codeine: Vex and shock as BBC show film about Nigeria syrup addiction
She say, "to provide for family na wetin e mean to be man for Africa, so for situation wey dem no fit, dem go try to prove say dem be man wit beating and oda violent ways."
Dema rivals Great Mariners also 28-0 win against Mighty Jets.
Sowore: We go cari DSS go court
Another thing we de for inside dis tori Ebola Crisis: Nigeria dey at low risk to import Ebola Virus now - NCDC17th June 2019 DR Congo pastor die of Ebola afta e 'lay hands' on pipo16th July 2019 Ebola virus: Pastors wey go lay hands on pipo to heal dem don catch15th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
"And e no go be di last pandemic we go face, so we need to chook eye wella put wildlife."
Phepsile Maseko, wey be part of South Africa Traditional Healer's Organisation, don talk say di alleged cannibalism matter no be better thing at all.
Nigeria: Court nack 60 years jail for man wey rape pickin Challenge for prosecution But to cari dis case dem go court get justice and beta conviction no dey easy.
For twenty years now, people wey sabi dey notice wetin dem call "feminisation of agriculture," dis na increase of women for agriculture.
Skip Twitter post, 1 Atiku and Peter Obi will be solid ticket.
Di Terenga Lions go all di way to di quarter final for dia first appearance, Cisse play 35 times for im kontri.
Na Cham go teach Cameroon refugees for Benue State say deh fit make small gardens for dia back side, plant pepper, tomatoes vegetables and once deh get soup, deh go start fain fufu and e go reduce hunger.
- Seun Kuti25th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
You fit even take the new language impress fellow students for school when strike don dey over.
One week before, glass wey break wonjure some bridesmaids during wen di groom pipo dey try use axe break enta di bride house.
Di Kajuru attack no be di first tori of kasala wey don comot from Kaduna recently.
South Africa gold mine: Dem don free all di 955 trapped workers World Bank tok say di report fit help di kontri as some rural areas for four regions o di kontri don dey affected by environment gbege wey happen from mining.
Ibn Auf na im be head of military intelligence during di Darfur conflict for di 2000s.
Another thing we de for inside dis tori Remembrance Day: 100 years afta First World War, Cameroon still di maintain 51 graves for British Army12th November 2018 Man wey save di world from nuclear war don die19th September 2017 North Korea nuclear crisis: Kim Jong-un way na 'begging for war'5th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
136 Nigerians from Libya don land for Port Harcourt 13 February 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/GETTY IMAGE Wetin we call dis foto, One returnee advise Nigerian youths wey still get plan to travel illegally from di country to stop am and manage dia life with wetin dey Nigeria Di fifth batch of about 136 Nigerians wey dey Libya na im don land for Port Harcourt International Airport on Tuesday.
Di tin become dia gratitude list.
Another thing we de for inside dis tori Lagos APC primaries don turn abracadabra as election committee say e neva hold2nd October 2018 Video, APC don declare Sanwo-Olu winner of Lagos Primary3rd October 2018 Video, 2019 election: 'Our mumu don do' - Sowore10th April 2018 2019 Election: Confam list of APC Govnorship candidates5th October 2018 Peter Obi: Nigerians dey atikulate say dem wan see Osinbajo vs Obi12th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
She was a great woman, with a wonderful gift from God, her voice.
Despite say Federal gofment suspend di nationwide plan to build ruga in all state afta many pipo protest am, e get some states wey say dem go carry on with di project as dem see benefit for inside.
Buhari dey road to attend di 74th UNGA for New York
How malaria dey take show Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bodi wey hot, cold and headaches na di first signs of malaria Malaria signs - high fever, headache, and cold - go usually appear 10-15 days afta mosquito wey get infection bite.
Chaw people die for Cameroon sake of di tensions wey dey der, dem imprison hundreds wey thousands escaped across di border go Nigeria.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Tori be say for late June, one video been go viral wey, Bukola Dakolo, popular fotographer and wife to Timi Dakolo, accuse Biodun Fatoyinbo, founding Pastor for Commonwealth of Zion Assembly (COZA), say im rape am wen e be young girl wey never knack before.
"If to say we know say na wetin dey happun for di school be dat, we no for send our children.
'Me and Dangote dey always talk'
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, JusticeforBarakat: O lé lọ́mọ ọdún mọ́kànla kí n tó rí abúrò rẹ̀ bí lée Barakat bin come back home from school afta di lockdown as e school don close, Her family tell BBC Yoruba .
2) Juli Briskman Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Juli Briskman talk say her company no dey happy say she use di photo as her profile picture on Twitter and Facebook.
He add say di OAGF go rectify di problem for genuine pipo wey don suffer sake of di screening.
Di concert go start by 4pm West African Time ontop YouTube, MTV Base, Trace TV and di Facebook page of Africa Union.
Sanwo-Olu, inside statement by im Chief Press Secretary, Mr. Gboyega Akosile, say Ajimobi death despite efforts to stabilise am wen im sick, don open deep sore for di hearts of Nigerians.
Di Nigerian radio broadcaster share im experience - Daddy Freeze latest news on Hushpuppi arrest - Di Nigerian radio broadcaster share im experience Fiona Equere 26 June 2020 Wia dis foto come from, SCREENSHOT/Daddy Freeze Daddy Freeze, di Nigerian radio broadcaster wey real name na Ifedayo Olarinde don share im experience wit Hushpuppi wey Dubai police arrest recently for internet crime.
Minister for Transportation Chibuike Amaechi dey lead one faction while Senator Rivers South East senatorial district, Magnus Ngei Abe dey lead di oda faction.
Dem say dem no want make dia face or name show for di tori.
End of Facebook post, 1 BBC oga for West Africa languages, Toyosi Ogunseye tok say, ''make pipo shine eye wella for one WhatsApp message wey dey promise students moni for university studies''.
Compulsory face mask for examination functionaries , dis na di supervisors, invigilators, inspectors candidates and school officials.
Justice Datiju, say di evidence wey e bring come court dey incompetent and no fit stand as evidence as e be like say na hear say.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Origin of dancing pallbearers BBC Africa journalist, Sulley Lansah produce de dancing pallbearers video from Ghana around 2017.
Game of Thrones end as fans expect?
We just need some time as we no dey rest because dis tin dey embarrass us as a Command and whatever be dia reason, we go arrest dem."
Wia dis foto come from, FOX Dem no include Jamal for di final two episodes of season five afta di allegation and fans bin don dey wait to hear weda e go come back since den, but now dem don announce am, e no dey come back.
Di Brazilian health ministry don sama warning give pipo make dem no share any article give pipo wey dey suggest fennel as cure for coronavirus.
Im say for di past two weeks wey lockdown start for Port Harcourt, dem never get any business but dem just open shop with hope say dem fit get something.
Nigeria, Ghana and South Africa on Monday summon di US official for dia different countries over word wey president Trump talk; tori be say Trump call Haiti, El Salvado and Africa shithole countries.
Fatima Daura also deny di believe say na her papa dey behind all di decisions wey President Buhari dey take.
Lawyers come dey criticise goment on top delay of her appointment but responding, Garba Shehu, goment tok-tok pesin say na security screening make goment delay her appointment.
Some Ghanaians say na 'audio project' Some Ghanaians question de 88 hospital project wey govment wan build in one year, dem argue dis just be 'audio hospital'.
Macron congratulate President Paul Biya inside letter wey e write giveam, e say make dem no use gra-gra settle di Anglophone crisis.
"Dem go jump Muslim pesin house, go Christian own go attack."
"Nobody go fit match im stay for such a long period wit that kind consistency."
Tori be say di 500 victims - wey get 236 pickin among dem - don dey collect help from di International Organisation for Migration, to travel go back house.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Government soldiers dey always clash with opposition supporters as Kabila no gree leave office.
Di need for di election to dey credible and peaceful na im make di Economic Community of West African States (ECOWAS) to join mouth, make sure say all di 20 political parties swear for public say na so e go be.
De see de tins weh deh make am laik Taylor Guitars, knives, cutting board, violins and also nursey wusai de company di plant tree for replace de ebony saplings weh deh di cut.
Sources say insurgent attack and kill passengers wey bin dey stranded.
QTMPY: Reniss fit put you “dans la sauce” wit e secrets dem
Chairman of di committee, Aliyu Pategi wey submit di report say di committee indict Mr Obono-Obla for accuse of forgery and abuse of office.
For odas, na day to post pishure of demself witout bra while odas just come to look naked breast.
With de exception of cargo goods which dey enter de country.
Another thing we de for inside dis tori Arsene Wenger: Why some Arsenal fans dey compare am to Mugabe8th March 2018 Europa League: Arsenal go play AC Milan for last 1623rd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E sign some rappers from him town and release some of him mixtapes through the label.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, For 2017, demonstrators enta street to demand di end of Gnassingbé family wey don dey power tey tey Di announcement come just before midnight of 8 May, wia 90 out 91 lawmakers cast secret ballot in favour of di change for di constitution.
Shatta Wale vs Sarkodie, Wizkid, Stonebwoy which be di biggest beef
Another thing we de for inside dis tori Kelechi Iheanacho score goal for match wey 'new' VAR referee officiate Di second goal wey Nigerian striker Kelechi Iheanacho score for im club Leicester na one wey English football must write for dia history book17th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you36 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Wit weeks of plenti drama, romance, Friday night games and di popular Saturday parties, di Big Brother Naija reality TV don produce ogbonge celebrities since e start di first edition for 2006.
Di founder for di charity wey arrange Ali treatment, Nuhuu Kwajafa, tell BBC Focus on Africa say dem delay before di boy see doctor after di accident, plenty infections enter.
Di matter don dey one kain now, as filling station dey sell petrol for N220 - N250 per litre, when e suppose be N145.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Kofi Annan do im best to win for Africa - Emeka Anyaoku Kofi Annan: Ghana goment don announce burial date and place Kofi Annan body don land Ghana for final burial Chaw tributes pour out from en family, friends, UN, Ghana President en wife den odas.
After ten years, Justice Banjoko nack am 16 years imprisonment.
Dis money na for only one purpose and na to fund di business ideas, innovative ideas, talent, skill and enterprise of di youth.
Another thing we de for inside dis tori Aisha Buhari wan shake APC table?7th October 2018 Aisha Buhari don change her title to First Lady14th June 2019 Aisha Buhari call out President Muhammadu Buhari Social Investment Programme say e get ‘K-leg’26th May 2019 Aisha Buhari: Lifeless, vote wisely and oda tins wey Nigerians dey tok7th October 2018 Aisha Buhari: My ADC use my name do 2.5 billion naira wuruwuru26th September 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Eric Dier: Tottenham midfielder go pay £40k fine say e climb chair go confront fan
New York Times report say e reach 3,100 workers wey don sign petition.
Unfortunately im leave plenti traces wey we dey work on now to take catcham."
Another thing we de for inside dis tori New York vs oil companies: 'Nigeria government no fit try am'12th January 2018 Port Harcourt soot: Make federal goment hold dia pipo - Deputy Governor19th April 2018 'Na fuel water we dey use cook and baff'9th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
See wetin dis mean1st June 2020 Airports reopening in Nigeria: NCAA set guidelines for international flights to happun28th May 2020 Nigeria lockdown: How Lagos, Abuja dey observe relaxation of coronavirus lockdown4th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
rymo believe say music no be just entertainment Dem no support media player for your device Brymo believe say music no be just entertainment 7 April 2018 Just two years after Nigerian afrobeats musician Brymo drop Klitoris, im don drop anoda album, Oso.
78,000 x 550? Dis pikin sabi di answer
Dis time dem come sidon gidigba on top di 'thrones' wey husband and wife dey sit for wedding.
Cameroon Constitutional Council push verdict for SDF case forward Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 SDF lawyers weh deh cross examine Teingnidetio Jean gree say na de person weh deh bi di quarrel about but say na only one person bi sign e document instead of two.
Coronavirus - Virus: Five red flags wey go show say you fit get di virus29th February 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Before de riot, 100 prisoners for Buea prison deny for go court.
Another thing we de for inside dis tori 5 ways wey Wi-Fi fit harm you17th October 2017 Ghana: $2.5m GPS system na wayo - Former President Mahama6th November 2017 Zimbabwe: Mugabe don appoint minister for cyber security10th October 2017 Cameroon internet cut; 30 fit don die2nd October 2017 Google dey use internet hail Nigerian writer, Chinua Achebe16th November 2017 See di free courses Oxford, Cambridge and others dey offer for internet4th December 2017 China don block Skype22nd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Inec declare Douye Diri winner of Bayelsa Governorship election: Takeaways from Supreme court judgement wey cancel APC victory14th February 2020 Bayelsa Governorship election 2019: Supreme Court cancel David Lyon election, declare Douye Diri of PDP winner13th February 2020 Bayelsa Governorship election 2019: David Lyon don already be Bayelsa Govnor for im mind before Supreme Court break im heart13th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Benue goment don put 24hrs curfew for Katsina-Ala
Na France Football dey organize di award every year since 1956.
Another thing we de for inside dis tori United States government deport 40 Ghanaians sake of theft, sexual assault, fraud den stuff20th August 2019 To do boyfriend with yahoo boy na di easiest way to die - Nigeria Police madam12th July 2018 EFCC dey worry say yahoo-yahoo dey increase for south east Nigeria18th May 2019 EFCC find yahoo boys enta club11th May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Meet di youngest woman to win Emmys for lead drama actress.