text stringlengths 21 14k |
|---|
E say na afta dem see am for ground, dem come report di mata to police for division A, for Jos dia. |
31 August 2020 Game of Drones: Libya deadly war Video Video After 30 years wait, Roger Milla, oda Cameroon 1990 teammates receive Biya e house gift President Paul Biya weh e watch de Lions for Italy as deh reach quarter finals for 1990, bin promise de team houses for dia wonderful performance. |
Sisiku and e kombi dem pay FCFA 5million for appeal de case for September 2019 and since den court di daso adjourn de case. |
Di magistrate Mr. Philip Adebowale Ojo rule say evidence wey dey no dey enough to prove say na murder case, so e discharge and acquit di girl of di murder charge. |
"Di reason why i bin dey educate muslims of Lassa Fever be say mosques na one of di places wey pipo dey visit pass for Kano and na our duty as imams to tell dem say dis na wetin dem suppose do to stay safe as anoda disease don enter town." |
President of ASUU Biodun Ogunyemi tell BBC Pidgin say no be say di union dey threaten strike o, but dem wan make pipo sabi say goment neva do wetin dem promise. |
Andressa and di team dey currently work on how dem go use insect make cake, cereal, and even oil. |
FIFA don name di best goal for World Cup Unto say camp life tough, di family gree to comot dia go Canada for 2006 and na for dia, dia life change. |
Please @MBuhari make Nigerians happy this festive period or do you want me to organise a happiness plan for you sir— Commissioner For Happiness (@RochasSister) December 23, 2017 End of Twitter post, 4 And some I-no-gree people wey di popular musician Charlie Boy dey support wan know why Mrs Ololo no come to dia rescue when di state government demolish new market for Owerri. |
Di Nigerian born prince get 'mad love' for automobiles and im don dey deal wit cars since 1990. |
Another thing we de for inside dis tori "I prostitute day and night to buy my freedom"9th March 2018 World Press freedom Day: Wetin women journalists dey take eye see for Nigeria3rd May 2019 Abuja taskforce arrest women say dem wear 'skimpy clothes dey waka-waka'30th April 2019 Ramadan fast: Kano State Sharia Police don begin arrest 'prostitutes and criminals'29th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?48 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Information Minister, Lai Mohammed, say dem don dey discuss with di group since but pipo no know. |
During im arrival plenty fans show for airport to come greet am. |
Dem forbid make women journalist dey high post. |
Wetin we call dis foto, For 2014, some die and many injure for stampede after Nigeria Immigration Service arrange test for people wey dey find work But foreign companies fit get contract for work wey local companies no too sabi, as long as dem go support local people and business dem. |
For us, im (Ekene) intellectual ability dey in line wit wetin we dey teach for our school. |
Another thing we de for inside dis tori UN 2018 Human Development Index: Ghana, Cameroon beta pass Nigeria15th September 2018 Wetin United Nations General Assembly be?19th September 2017 Presidential Election Tribunal don begin sitting for Atiku petition against Buhari8th May 2019 South African Elections: Wetin e mean for Nigerians for dia?8th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
'Tins worse here pass for Nigeria' El-Zakzaky travel go India with im wife to receive treatment afta Kaduna High court grant am bail last week, before den, Nigerian goment detain am since 2015 El-Zakzaky, im wife, and oda members of im group dey face accuse afta di 2015 IMN protest wey lead to qwanta between dem an soldiers. |
Wia dis foto come from, Facebook "Anita bin dey school for Cyprus in di abroad before she come back Nigeria begin dey work for National Emergency Management Agency (NEMA) before death meet am" Pesin wey sabi Anita Akapson dey tell BBC. |
Di Frenchman also talk say "e go better for" midfielder Jack Wilshere to stay for Arsenal, say: "im be quality player." |
Cameroon army say many pipo die for Boko Haram attack for Darak How Cameroon crisis don force some Anglophone residents to begin drink Nigerian beer For face dia worries dem for border, Nigeria say de two kontris need for improve how for share informate, and secret for fight terrorism and problems for sea side. |
arack Obama say women better pass men well-well By Saira Asher BBC News, Singapore 16 December 2019 Wia dis foto come from, European Photopress Agency If women run for every kontri for di world, living standards and things go improve, according to former US President Barack Obama. |
From British prime minister Boris Johnson to actor Idris Elba. |
Dem go also play Iceland and Argentina for Group D. Another thing we de for inside dis tori Super Eagles don drop five players from World Cup list Surprise no too dey di names wey dem don drop as di team dey ready for di last stage of dia preparations before di World Cup.30th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But Zakzaky supporters say dem shock on top wetin oga Buhari tok. |
Im bin don cari Sevilla win Europa League three times between 2014 and 2016. |
"Informal settlement dey increase for wia conditions of living dey bad and perhaps di most serious I don see worldwide." |
Black Wednesday as Kogi tanker explosion kill at least 23 pipo - Read wetin we know so far How to apply for MSME Survival Fund registration portal Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal Wia dis foto come from, Godwin Obaseki Obaseki wey be candidate of Nigeria main opposition Peoples Democratic Party, bin win im main opponent, Pastor Ize-Iyamu from di kontri ruling All Progressives Congress candidate wey get Oshiomhole backing. |
Chibuogwu wey also be sports presenter wit Today FM 95.1 for Port Harcourt still add say some pipo still tink football na man get am. |
How much Abacha money Nigeria don collect sef? |
Di concert trend wella Social media never still sleep ontop di mata. |
Naby Keita (Guinea & RB Leipzig) 21. |
Tori be say, plenti pipo hide under her bed and one secret place inside her roof. |
Tori be say PresidoMuseveni don collect papers to seek nomination as di Ugandan ruling party candidate for di 2021 presidential election. |
Dem worry say if di law no punish electoral malpractice, anybody go fit threaten dia officer to declare in dia favour and still get dia certificate of return. |
"Di statue don become like attraction for our island and we no fit accept say any oda tin to replace am," di petition bin tok. |
Bibixy, Tsi Conrad, Tha Emile Agwe, Tangwa Maloin Tangwa, Azelecha Martin, Guingah Valentine, Kambeh and Junoir Thomas Awahro deh dey prison for seka Anglophone crisis. |
'10th January 2018 Nollywood don release im version of Black Panther, "Wakanda Forever"18th March 2018 Halloween: Why some Africans dey join do di mask festival?31st October 2019 India v Nigeria 99-1: You remember dis match?27th February 2018 "We dey use witch doctors to fight traffickers wey dey sell girls to do prostitute work"9th March 2018 'Romelu Lukaku comot Everton because of juju' - Moshiri10th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Researchers for America Cancer Society tok say to dey let pikin dey do second hand smoking, dey add seven dead bodi for evri 100,000 wey no dey smoke evri year. |
"First attempt to land dem encounter bad weather, di pilot come go up again, try again, e no overshoot di runway. |
Another thing we de for inside dis tori Di first baby wey dem born with dead woman womb5th December 2018 Queen Bee: Women dey block other women progress?4th January 2018 R Kelly cry ontop TV as im deny sex abuse accuse6th March 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
He explain say dem go investigate dem make sure say if dem fit prove criminal conduct of some of de people behind de crisis, dem go deal plus dem. |
While she dey cry, she talk say as dem give am bail e dey feel like dem no take de matter serious. |
I wish you all a happy and prosperous 2019.#PaulBiya#Cameroon pic.twitter.com/CBKbIqPuWP— President Paul BIYA (@PR_Paul_BIYA) December 31, 2018 End of Twitter post, 1 Dis message for new year di kam weh na two years afta weh katakata burst for Anglophone regions as lawyers and teachers ask for better treatment for dia education and system for law. |
Skip Twitter post, 2 Section 18 of the Marriage Act requires the written consent of the father of either party who want to get married if he/she is below 21 years of age. |
Na November 5, 1974 dem born her and na she be di youngest person for President Buhari current cabinet of federal executive council. |
ameroon: Law firm di assist teachers weh dey arrest 2 March 2018 Wetin we call dis foto, Cameroon Ministry of basic Education building Police arrest teachers weh de bi vex komot for protest say deh no get salary for March 27 and de 48 hours period don pass dem for detention. |
Omoyele Sowore: Court don grant di Revolution Now leader N100m bail |
Dis one mean say even if pipo wey get disability vote, nobodi dey send dia mata; no correct data to record dem or tins to epp dem. |
Reminds me of some fake news about transparency international observing élections in Cameroon. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Nigeria, Cameroon, Egypt, Senegal, Tunisia and Morocco na dem be di top ranked teams for Pot 1. |
New electricity tariffs in Nigeria 2020 hike for kilowatt unit of energy frustrate pipo from Ikeja to Abuja |
Another thing we de for inside dis tori 0:41 Video, Kenyans sabi Speak Pidgin?, Duration 0,4122nd December 2017 2:03 Video, 'I dey breastfeed, I dey cut paper': See how dis woman change paper to money, Duration 2,0322nd December 2017. |
Na for March 2 weh President Biya shake e government komot Atangana Kouna and now so e fit dey for hawk e spy mirror. |
Another thing we de for inside dis tori Flood don pursue pipo from Lekki after heavy rain for Lagos Water cover street for Lekki wey be big man area for Lagos, Nigeria.13th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Chika Ike open up on Regina Daniels husband Ned Nwoko I no know say KiddWaya sabi cook, e no show dis talent for my house until I see am for BBNaija -Terry Waya Cheating: See 'four Red flags' dis Nollywood star warn women to watch out for Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram God is good. |
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Di oda times Argentina don do Nigeria strong tin25th June 2018 Plateau Killings: Super Eagles players dey pray26th June 2018 FIFA invite Ghana delegate to Zurich over football management wahala26th June 2018 World Cup 2018: Predictor wey you fit use choose who go reach final20th June 2018 World Cup 2018: Man travel go Russia forget ticket for house25th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"We wan tok say goment dey give Nigerians false hope ontop how di tok-tok between we and dem dey go and we fit no get interest to do tok-tok wit dem again until we see say dem show commitment and sincerity to adress di issues." |
Tinubu die on Thursday night as dem dey play five-aside friendly football match for di venue of di retreat for Epe. |
He be former rebel combatant for di CNDD-FDD and di secretary of di party since 2016. |
Him na son of Ilaje land for Ondo State, South West Nigeria. |
Buhari 2019 announcement dey make Nigerians react |
Another thing we de for inside dis tori Wyclef Police Ibadan: Police arrest viral video suspects in lady 'dehumanization' and sexual harassment for robbery case - Official25th July 2020 Woodberry: Court dismiss case against Olalekan 'Woodberry' Ponle24th July 2020 Third Mainland Bridge closure Lagos: FG dey close TMB by midnight Friday, find di latest alternate routes here24th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal25 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her. |
ASUU start strike since November 4 to push goment to honour dia agreements plus money mata, welfare and oda issues. |
Saudi Arabia no dey gree for Iran and Hariri don carry imself go dia plenty times recently. |
Lagos traffic: pic.twitter.com/FIAs3Ix1vq— Emmanuel Alexander Obi (@JustEmmah_) April 27, 2020 End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 After the 4th of May ..... Buhari Nigerians #LockdownEnd Lagos pic.twitter.com/vBETsGuET4— Man of Fire (@The_BizOfficial) April 27, 2020 End of Twitter post, 10 Skip Twitter post, 11 How me and my coworkers be stepping into the office on 4th of May. |
You no even sabi weda dem write am for di pesin," im tok. |
Dis tori begin make pipo to carri rumour say goment wan set up Fulani radio, but di NBC oga wey im office dey give licence to pipo wey wan start radio or TV bizness for di kontri, say dat wan no correct. |
E be like say as one officer show im tell di pipo to move before im shot im gun. |
You go ask dem to check wetin goment tok say dem suppose use di land for. |
Dis go also be Liberia first democratic handover in decades. |
"You get chance for end Anglophone problem or you fit pour petrol for de problem", Mancho Bibixy, weh e dey prison for seka Anglophone crisis tell Court President, Colonel Abega Mbezoa (epse) Eko Eko. |
Him enter Twitter, wia him like to dey share him mind, to say him dey chook eye for wetin dey happen for Texas. |
1 Billion FCFA to fight against the deadly #COVID19 and 4 Billion FCFA to buy cars for the newly appointed/elected senators. |
Chief Dion Ngute di represent Cameroon for United Nations Commission for Refugees for Geneva and African Commission for Peoples Rights for Banjoul. |
Wetin we call dis foto, Esther says women in abusive relationships usually observe a pattern to the abuse Several years don pass now since Esther leave her husband. |
Some promoters no just wan see women fight. |
Dem say Mr Weah win with more than 60 per cent of di vote. |
Benue Govnorship Election: INEC don declare Govnor Samuel Ortom winner |
Wia dis foto come from, Other 3. |
"Some pipo dey complain about di audio for di first video, anybody wey wan hear di discussions fit call me and moreover di govnor face and discussions dey clearer for di next videos." |
Election Monitors : Election monitor be INEC official wey di Commission dey send to chook eye for how election dey run. |
Another thing we de for inside dis tori Ministerial List: Buhari don give ministers positions21st August 2019 INEC set September 2 for PVC collection for Kogi, Bayelsa elections21st August 2019 Samson Siasia: Fifa don ban di former Nigeria international player for life sake of bribe16th August 2019 Dino Melaye go appeal afta tribunal comot am as senator23rd August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Donald Trump say im go waka comot for talk-talk with North Korea if e no make sense19th April 2018 Donald Trump call Tillerson to sack am – about 3 hours after im tweet am13th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
I hear the Supreme Court added the invalid votes to Hope Uzodinma for him to be declared winner. |
Dem build University of Farmington website for 2015 to catch foreign pipo wey wan travel come US on student visa but go actually dey dia dey do oda tins, US tori pipo bin report. |
Dis one mean say make pesin try to avoid touch-touch wit oda pipo, especially di ones wey dey show signs of di disease. |
Virus: Armed robbers thief hundreds of toilet rolls for Hong Kong - Coronavirus - Virus: Armed robbers thief hundreds of toilet rolls for Hong Kong 17 February 2020 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, No be all di toilet rolls dem steal, dem leave some for di shop. |
Another thing we de for inside dis tori Mohammed Salah hama Roma for Champions League25th April 2018 BBC African Footballer of di Year 2017: Mohammed Salah don win am11th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
People dey blame dem, nobody wan know how e take happen because na di woman fault. |
For di past five years, security mata don go from bad to worse with kidnapping, political kill-kill and jaguda armed robbery and cultism wey dey happun. |
We do di operation "di best way wey fit" and we tell di two family dem as tins dey go throughout di operation, na wetin dem tok Dem never still see di pilot body. |
She say dat postponement, favour di APC because e make PDP look bad - as party wey wan "grab power anyhow e be." |
As di numba of cases dey change, we no fit sabi di average for dis date Source: Johns Hopkins University, national public health agencies Wen last we update di figures: September 17, 2020, 8:44 AM GMT+1 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal15 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Dat one sound like say na dia choice," im talk wen im appear for entertainment site TMZ. |
E dey tok dis one as many pipo dey feel say Chima family don settle with police. |
Most sponsors still feel say boxing na man sport so na dia dem dey put money. |
"Notice to di General Public on di Removal of di Vice Chancellor, University of Lagos by Oladejo Azeez, Esq" di statement tok See WAEC timetable for di 2020 examination wey go begin August 17"Di attention of di University of Lagos (Unilag) management don dey drawn to di; 'Notice to di General Public on di Removal of di Vice Chancellor, University of Lagos'; dated August 12, 2020 and signed by Oladejo Azeez, Esq, Registrar and Secretary to Council, stating say dem don remove di current Vice Chancellor, Professor Oluwatoyin T. Ogundipe, FAS from office with immediate effect." |
One time im bin dey for Naples, im discover gradual climate of racism and a slow and unhelpful immigration system. |
President Muhammadu Buhari bin visit Jos afta di latest attack for Plateau where im do secret tok tok wit security oga dem and community leaders. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.