text stringlengths 21 14k |
|---|
Sex for Grades: Me sef be victim of sexual harassment – Ekiti first lady 8 October 2019 Wetin we call dis foto, Ekiti state First lady Bisi Fayemi for right First lady of Ekiti state, south west Nigeria, Bisi Fayemi say, she sef be victim of sexual harassment for Nigeria university. |
"Some days bin pass wen Olaloye Bunmi start di hashtag, na im we think say make we push di movement. |
Goment tok-tok pesin, Issa Tchiroma Bakary tell tori pipo say di video na fake news, but say President Paul Biya don order investigation. |
For di 2014 World Cup, Adamawa State bin ban individual owned viewing centres say dem fit be Boko Haram bombing ground. |
Anglophone crisis: Cameroon forces say deh kill key Ambazonia fighter 21 December 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Cameroon goment forces don confam say deh kill key Ambazonia fighter, General Ivo weh e control fighters for ground and two oda fighters. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Wetin be Patrice Nganang offence?13th December 2017 Cameroon: Anglophone crisis don make rights Group organise debate for Internet shutdown17th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Chadwick Boseman gave the Best Hero Award he won for Black Panther to James Shaw Jr., the Waffle House shooting hero, who was in attendance at the #MTVAwards. |
But wetin evriday Nigerians tok put for dis mata? |
Herdsmen Attack: Benue State government don cancel mass burial |
Skip Twitter post, 1 CETTE QUALIFICATION EST POUR FLORENCE AYAFOR joignez vos prières aux miennes afin que Dieu le créateur puisse comble des bienfaits de l'au-delà notre soeur FLORENCE AYAFOR. |
Nigerian singer wey dey scatter head for Romania |
Police arrest masquerade wey stab pesin die |
Di one wey dey common na to hide pipo for back of lorry, dem dey use commercial shipping containers di ones wey be refrigerator. |
Wit dis six-year contract wey Maguire sign for Old Trafford, im don become di world most expensive defender - to beat di $91m wey Liverpool pay for Virgil van Dijk for 2018. |
"We get limitless time to worship God but for now tins dey veri bad, anybodi wey dey call for lifting of di ban no be friend of di pipo" na so Luqman tok. |
End of Facebook post, 1 Some pesins dey even call for di forma finance minister wey serve under President Obasanjo from 2003 to 2006 and Jonathan from 2011 to 2015 to be di kontri next president. |
Senate go begin work quick quick to confam di candidate unto say na only 21 working days dem get under section 147(6) to check candidates and agree among diasef weda dem go allow di pesin become minister or not. |
Another thing we de for inside dis tori Egypt singer Sherine don chop ban because she yab River Nile15th November 2017 Egypt: Guest shoot husband for bachelor party9th November 2017 Egypt: President Sisi go use big force deal with attackers25th November 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Dr. Eniola Ajayi (Ekiti) Wia dis foto come from, Facebook/Dr. |
ENDSARS na just di beginning, total police reform go be final-final 14 August 2018 Wia dis foto come from, Twitter/NigerianHive Wetin we call dis foto, Nigeria police bin create Special Anti Robbery Squad to fight armed robbery plus violent crimes. |
Malik B Roots: Who be Malik Abdul Basit, member of the Roots band wey die 30 July 2020 Wia dis foto come from, Twitter/@The Roots Malik Abdul Basit, one rapper, singer and founding member of The Roots, don die. |
Weti you get for know about Cameroon national dialogue President Biya don order national dialogue for end of September Akere Muna, (NOW movement) for letter weh e explain why e komot for de dialogue table, say na some drama weh deh di act am. |
Efemoney on QTMPY: Music, Reality TV and di future |
Law enforcement dey follow di mata closely. |
Owolabi say e decide to go into money ritual as tins no dey go well with im parents especially im mama wey be di breadwinner of di family. |
Another thing we de for inside dis tori 1:02 Video, Una tink say shayo fit prevent coronavirus?, Duration 1,021st April 2020 0:58 Video, To rinse mouth wit salt and water dey prevent Covid-19?, Duration 0,5831st March 2020 0:56 Video, Coronavirus: Garlic, Ginger and Onion no fit prevent Coronavirus, Duration 0,5630th March 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
For inside di video wey di group leader Abubakar Shekau been dey brag with Ak47 gun and four bodyguards dem, e say Boko Haram never tire and dem no go ever tire. |
"Wetin dis fake pipo dey do na corruption and na part of our work to stop dem. |
Another thing we de for inside dis tori Kano Police confam di dead bodi of one Lebanese worker, promise to catch di killers15th March 2019 Kano Governorship Election Re-run : Area pipo gbab two women and men wey dey 'buy' PVC14th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Woodberry: Court dismiss case against Olalekan 'Woodberry' Ponle |
She say she even get family wey still dey live for Uganda wit no tap water or electricity. |
At di moment, di estimate na say around 1% of pipo wey catch di virus dey die. |
"But i dey worried say i fit go comit crime to get my money back finally." |
Usman problem according to doctors na malnutrition and if dem no treat am e go die before im reach five years. |
Amnesty International say second video na proof for extrajudicial killings for Cameroon 13 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Human Rights group Amnesty International say na Cameroon army brutally kill 12 pipo for Achigaya village for Far North region, even as Issa Tchiroma Bakary goment tok-tok pesin say na enemies weh deh wan spoil army e name di join-join de video. |
Wia dis foto come from, Borno state government Wetin we call dis foto, Borno state Govnor for di scene of di February 2020 incident for Auno village Times Borno state don come under attack in di last one year Dis no go be di first time wey Jihadists go attack di Nigerian north-eastern state, as ova di last ten years attacks for di region don dey happun. |
Producers: Helen Oyibo, Mansur Abubakar, Ufuoma Gift Another thing we de for inside dis tori 2:29 Video, Brycoal: Meet di Nigerian students wey dey transform food waste to clean fuel, Duration 2,2914th May 2020 Kano village of 'idiots' don finally get new name, to end 70 years of 'shame'25th November 2019 1:41 Video, Wetin make me fall in love with Isa - American woman, Duration 1,4127th January 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Honored to have shared the stage with you for even a moment and to be inspired by you for a whole lifetime. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di 2018 Corruption Perceptions index(CPI) reveal say most kontris dey fail to fight corruption. |
Expectations be say more people who burger enter US illegally, US Officials go try deport dem dis year. |
Adenuga say wahala start wen di babe elder sister come dey disturb am for money. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 election: Atiku dey fear say Buhari no go gree go4th September 2018 China - Africa summit: Buhari borrow borrow don put Nigeria debt for N23 trillion3rd September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Trump sef don say Mayweather na one of di best boxers wey him know. |
Dis na 5 ways wey pesin fit take benefit. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, John Boyega, wey play Finn for Star Wars, enjoy im family support Na for 2011 na im Gboyega land im first acting role afta im graduate from school of acting. |
NEMA talk say Niger state na im get di highest number of pipo wey flooding don kill. |
This is just sad ..KNUST SHS ..even students put their life as stake and look at the teachers ...sad!— Prof Immanuel Yaw (@immanuel_maze) July 8, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 So the headmistress & teachers of KNUST SHS looked on while a student died, after COVID-19 fears? |
Rooney wey be 31 years old, announce say e go retire for international football last month, after 53 goals for im country for about 119 appearances. |
She enta her third year of studying in September 2019. |
Di internationally best-selling author say she follow di man meet for im Lagos office for planning of di launch of her new book of poems she write. |
How Nigeria beat Cameroon 4-0 1 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Super Eagles Captain, Mikel Obi say qualification for di World Cup dey important to am Di Super Eagles of Nigeria don put one leg to qualify for di 2018 World Cup after dem thrash the Indomitable Lions of Cameroon 4-0 for di Godswill Akpabio International Stadium Uyo, Akwa Ibom State, Nigeria. |
Some of it fit be laziness - if a disease don dey less common, den di need to get immunization fit feel less important wen you weigh di benefit against any possible risk. |
Oga Uzodima say, even though im sabi say goment work include to do probe, pipo misunderstand am wen im ask di state Accountant General plus officials of civil service to bring dia financial statement. |
Instead, di country hold different events dem to mark di holiday. |
Skip Twitter post, 1 President @MBuhari has signed the National Minimum Wage Bill into law.— Bashir Ahmad (@BashirAhmaad) April 18, 2019 End of Twitter post, 1 "Now e dey compulsory for all employers of labour for Nigeria to pay dia workers di sum of N30,000," im tok. |
The report says he died today at First Cardiology Consultants in Lagos. |
Di first na di MSME Payroll Support, dis one na for business owners wey no fit pay dia staff salary for di past three months. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Penelope Cruz and Javier Bardem follow oda stars shine for 71st Cannes Film Festival for France Penelope Cruz and Javier Bardem - Two of dem no even tell anybodi say dem dey date. |
BREXIT: "UK go still dey tied to EU rules afta Brexit" |
Even main opposition, Social Democratic Party, SDF, member for parliament, Jean Michel Nintcheu, bin announce say e go organise protest for condemn de decision. |
Why Nigerian Labour Union fit strike again 8 May 2019 Wia dis foto come from, STRINGER Workers for Nigeria on Wednesday do I no go gree protest waka go di office and house of di kontri Minister for Labour Chris Ngige for Asokoro area of Abuja. |
Inorder to make citizens forget about the Benue killings, fuel scarcity, the appointment of dead persons and other current issues in the country, a #Chibok girl is rescued. |
Cameroon Mayor say e want peace but promise trouble if AGC hold for Buea Buea wakeup with shooting, also discover die-body Some pipo di share dis sorry heart for dis kana surprise die for social media but some separatist activists no di hide dia joy for dis die. |
On top say dia leader Mustafa Akinci bin promise for im election for 2015 to push for peace deal for Cyprus. |
Wia dis foto come from, Steve Onu/Instagram Wetin we call dis foto, Yaw for Wazobia FM radio station No be lie say Yaw star don shine reach one kain level for im career sotay, big-big companies dey find am, give am endorsement. |
Another thing we de for inside dis tori Tonye Cole and Magnus Abe: Court say make INEC no put dia name for Rivers elections7th January 2019 2019 Elections: Court don set judgement day for PDP case to block APC from Rivers Governorship14th December 2018 Nigeria 2019 elections: I go make my friends rich as far as corruption no enta - Atiku17th January 2019 Nigeria 2019 elections: INEC confam list of candidates for February 16 vote17th January 2019 Nigeria Elections 2019: Tins you fit and fit no do wen you go vote23rd February 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Wia dis foto come from, EFCC Wetin we call dis foto, Head of Head, EFCC Ilorin Zonal Office, Isyaku Sharu tok to tori pipoh Friday Before now, EFCC bin tok say dem don start collabo with di FBI to arrest and fight against pipo wey dey put hand for yahoo-yahoo. |
But if di migrant or in family no fit pay di transport costs, dem dey send am to Ben Wahlid, another city for Southern Libya where dem go sell dem into cheap labour. |
Di goment immigration office, Immigration Refugees and Citizenship Canada (IRCC) don make am clear say dem no get dat kain offer. |
Di online message application just launch wetin dem call "delete for everyone" wey go allow people to take back message wey dem no mean to send or say dem send to wrong person. |
Kwame Aplus be one of the strong critics over di latest license fee collection. |
Wenger, wey don become di longest head coach for Europe afta im manage di Gunners for 22 years, don already update im CV unto say im dey find im next job. |
Another thing we de for inside dis tori Kofi Annan: Ghana goment don announce burial date and place Ghana President Nana Akufo-Add burial go happun next month for Burma Camp.25th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dis force Seattle-Tacoma International Airport to close. |
Na so di train enter big hole, catch fire. |
UN say Nigeria do bad to deport Cameroon secessionist 1 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Cameroonian refugees, including women and children wey gather for meeting inside Bashu-Okpambe village wey dey Boki district of Cross Rivers State, Nigeria, on January 31, 2018. |
For Somb Lingom, "networking na key for life, if you know pipo you rich pass pesin weh e get billions". |
Dis na because people wey wan dey the middle of the action and others wan just dey for the venue of the fight; na the middle seats he talk say get problem. |
Di winger na one di players wey Rohr dey chook eye to see if im fit replace Victor Moses wey don retire from Super Eagles. |
Di Governor-elect of Imo state, Emeka Ihedioha don carri waka go visit di Sam Mbakwe Airport for Owerri, to inspect di level of damage wey di fire incident scata. |
Chadwick Boseman wife: Late Black Panther actor marry Taylor Simone Ledward |
Ostersunds vs Arsenal: Wenger say 'cup-tied' rule no make sense 15 February 2018 Wia dis foto come from, Michael Steele/Getty Images Wetin we call dis foto, Arsenal manager Arsene Wenger want make Uefa chook eye ontop di 'cup-tied' rule Arsenal manager Arsene Wenger say Uefa 'cup-tied' rule wey go make dia striker Pierre-Emerick Aubameyang no play for Europa League dis season "no make sense". |
Di Police and DSS suppose ginger demself for dis role." |
Dis dey come afta Senate minority leader Enyinnaya Abaribe ask President Muhammadu Buhari to resign sake of di security mata for di kontri. |
EFCC, FBI collabo recover $314,000 and N373m from yahoo-yahoo FBI don arrest Nigerians ontop yahoo-yahoo Di Head of EFCC Ilorin Zonal Office, Isyaku Sharu, na im tell tori pipo dis during update dem give about di EFCC/FBI collaboration against internet fraud. |
Erica win HOH for di second time, pick Prince as deputy Tolanibaj, Wathoni and Brighto don chop eviction from Big Brother Naija Season 5 See why Big Brother give Kiddwaya second strike and warn Erica After Monday night HoH games wia Erica win for di second time dis season and pick Prince as her Deputy, one by one di Housemates enta Biggie Diary Room to pick di two Housemates dem feel make e dey up for possible Eviction dis week. |
Inside dis season 5, Biggie introduce some kain new tins unto how Sunday evictions go be. |
Cameroon di produce plenti but de chop no di reach final consumer e table. |
Posted at 15:58 15 July 201815:58 15 July 2018 Post update Wawu!! |
"Dem dey also teach well, world-class and beta research, beta citation and pipo for abroad dey look di school with beta eye." |
Plus second masters in education from University College Dublin and doctorate from Penn State University. |
According to Wikipedia, im die from complication of hypertrophic cardiomyopathy, im autopsy show enlarged heart and high blood pressure. |
Mr Odinga say make people no go out to do protest because di government na "bloodthirsty regime" wey fit "kill" them. |
Di country dey also deal with di coronavirus. |
Di oda tins wey oga Cohen don gree to na; Five counts say e no pay tax One count say e do wrong statement give financial institution One count say e use korokoro eye do illegal corporate contribution One count say e follow candidate or campaign order contribute give money to campaign pass di amount wey law no allow Dem don arrange im sentence for 12 December and e don collect bail of $500,000. |
Liberia: FA don suspend coach dem contract to save money 10 November 2017 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Former Liberia international James Debbah don dey in charge of di country national team for three years now. |
Informate about Female genital mutilation (FGM) FGM Include "Di partial or total removing of female external genital or oda injury for di female genital organs for no medical reason" Dem dey Practise FGM for 30 kontries inside Africa, and some for Asia and Middle East. |
Di fans dey vex for Twitter about di team performance and dia manager Unai Emery tactics, many of dem for social media dey blame di manager for di club second defeat of di season. |
Nwibubasa say "Secondus must do quick to be im own man and know say na him be di driver of di alternative political party." |
Di kontris I don visit be mostly European kontris; France, Spain, Greece, Italy, London, Dubai, Germany, Dubai and oda European kontris." |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.