text
stringlengths
21
14k
Vincent Ndumu say deh kana way deh di waste human life for Northwest and southwest regions no good.
Di virus don kill 40 pipo and na Lagos for south west of di kontri get di highest number of cases with 689.
Dis taim last year, we bi di sell tomato for Nigerians weh deh di kam buy for FCFA 8000.
women sabi cool down more dan men , dis go mek dem sofri dey handle palava wey dem get insai-d and awsai-d dia kontries.Africa wey dey face migration , Ojoro and poverty, kari eye dey fain who go mek doz tins kpai witout lookin at uche face.Dem dey ready to vote di pesin weda na female or enitin, so fa di pesin go bring change kom.
Wetin we know Maurico say im go take anytin as di clubs wey dey di top six fit change anytime.
France President Emmanuel Macron enter Fela 'shrine' Emmanuel Macron don book to go jolli for Fela Afrobeat Shrine Di picture take Waris two hours to draw.
Skip Twitter post, 1 Not only has the psychic octopus Rabio been turned in to sashimi in Japan, now Baidian’er the psychic cat from China has died.
There can't be two captains in a ship.
YSC: Nigeria Police don sack di officer wey kill Linda Igwetu 7 July 2018 Wia dis foto come from, Linda Igwetu Wetin we call dis foto, Linda dey only 23-years-old wen she die Police for Nigeria don arrest and sack one of dia officer Inspector Benjamin Peter over di kill kill of one National Youth Service Corp member, Linda Igwetu.
Snapchat: Why one million people dey vex?
-year-old girl - Temilayo Abodunrin: 'Pipo say I dey heal dem wit my Saxophone' - Nine-year-old girl Dem no support media player for your device Temilayo Abodunrin: 'Pipo say I dey heal dem wit my Saxophone' - Nine-year-old girl 25 March 2019 Temilayo Abodunrin na nine-year-old Nigerian girl wey dey perform wonders wit di saxophone.
Sowore don spend at least 55 days inside Nigerian secret police cell sake of all these fresh charges.
Many of dem na pickin as young as 5 years wey dey do by force work.
Di Isheri community don deny di allegation, dem say na goment sell all di land give dem.
You fit watch di video here: Skip YouTube post, 1 Content is not availableView content on YouTubeDe external site no concern BBC.
Di current Premier League season go end on Sunday afta dem bin suspend am for three months because of di coronavirus pandemic.
By di time di boys reach 10 years, dem suppose don dey speak "man language" im tok.
Whatsapp neva tok wen di feature go dey available but special users wey get di test version of di app go fit begin see am now.
Na for Dority International Secondary School, Aba, she do her Secondary School education.
Emery dey see dia success for Europa League as extra ticket into di Champions League as Arsenal wey dey fourth currently for Premier League dey battle to remain above Manchester United and Chelsea ontop di table.
Sabi pipo study reach 500 pipo and 55% of dem say, dem discover say sex during period dey 'natural' or e make sense no be small.
Oga of di task force, Boss Mustapha, bin say classes like Primary six, JSS 3 and SS 3 go open again in order to prepare for dia graduating exams dem.
She believe say di vaccine go dey more effective for Africa sake of di climate.
See di new goment guidelines on lockdown easing Jegede Omashua don dey drive for at least 25 years, e say wit di wey tins dey now, e no fit cater for im wife and pikin dem.
alabar Carnival 2018: Masquerade, toking drum, many tins inside cultural parade 26 December 2018 Cultural parade of different Nigerian tribes & cultures begin shele Boxing Day for Calabar Carnival inside Cross River state, southern Nigeria.
Di suspension na fall out of meeting wey INEC do today wia dem torchlight all di katakata wey bin happen for plenti polling units and collation centres during di 9th March elections.
Akum-Bamenda road open afta 'Ambazonia forces' blockam, spoil motor, kill driver
For morning as de gunmen di bury dia die bodi dem army surprise dem kill dia leader weh deh di call yi 'Man of Luck' and wound anode one, take five gun dem for dem.
Di former Arsenal, Liverpool and Manchester City player go join coach Marc Wilmots for di country's World Cup qualifier wey go happen dis Friday for Mali.
Mohammed Umar Abba na im be di most senior ranking officer inside Nigeria corruption police office after Ibrahim Magu chop suspension as di acting chairman of EFCC.
When Oluwo follow BBC Yoruba tok, e say na true say im and oda obas do meeting but say di Ọọni no get power to suspend am.
Since di outbreak, according to World Health Organisation, WHO, Ebola don infect ova 31,095 pipo and ova 12, 950 pipo don die from di virus.
Di Govnor of Lualaba province say di accident happun for si site of onr open pit mine.
2013 - James Rothman, Randy Schekman, and Thomas Sudhof for their discovery of how cells dey transport material.
E never sure whether im go gree do unity government wey people dey cover mouth talk, but at least dis kain talk sef no fit happen one week ago.
If you dey find show wey you fit go jolly dis December, BBC Pidgin don arrange list of some of di top international stars wey go perform for Nigeria.
Five coach dem wey fit takeover from Conte Chelsea play 1-1 draw with West Ham Although say di Blues put di visitors under plenti pressure, water pass Gari as dem no fit score anoda goal.
So let me address this once and for all.
Oda wahala wey dem dey face na say, notin notin for dem as par welfare, so any tin wey happun to dem as dem dey do dia work na dia own palava be dat.
As e dey happen, carry leg waka enter backstage plus front stage to give you three things from day three, Friday October 27.
Meanwhile, FDA caution Ghanaians say make dem be careful which kind things dem dey buy dey use, den make menerz try den read di labels for products top before dem go use.
Tyson Fury and Deontay Wilder dey use red eye find Anthony Joshua Wilder finish Ortiz with knockout to keep im title Joshua team dey beg for fight - Wilder Wilder dey start as favourite according to betting pipo before di fighters go waka enta di ring around 05:00 GMT on Sunday morning.
Ifeanyi Ejiofor, wey be Mr Kanu lawyer, tok say di Ipob leader don call am for phone afta video wey show as e dey pray for Jerusalem land for internet.
Another thing we de for inside dis tori Man Utd sign defender Maguire from Leicester hand for £80m5th August 2019 Samuel Okwaraji: Five African footballers wey die for pitch12th August 2019 Transfer News: Iwobi, Smalling and oda transfers wey fit happun before di window close on Thursday7th August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal44 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
For Joshua Dariye mata; Di court rule say di make di 14 years reduce to 10 years and make di 2 years own reduce to 1 year.
Wia dis foto come from, Tolu Ogunlese Security dey ground for di school in case of anytin: Only students and staff fit enta di school aft security forces and civilian militias don search dem.
ECOWAS Court say make Nigeria pay $244 million to civil war victims
Di traders dey hala say "Computer Village na symbol of ICT inside Africa and no be symbol of pepper sellers."
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone regions: Why schools dem no fit start effectively3rd September 2018 Anglophone Crisis: Civil war cloud di hang ontop Cameroon- Crisis Group2nd June 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Sheik Abdullahi Ishaq Garangamawa na one of di leading imams for Kano wey dey in charge of Abdullahi Ibn Abbas mosque and Sheik Jafar Adam mosque and e tell BBC say e go continue to use im position as imam to educate worshipers on Lassa Fever because na one of di places wey pipo dey come pass.
A country where her youths knows there fundamental rights!!
Skip Instagram post, 1 My dearest friends and followers, I greet you this blessed Friday.
Olisa Metuh: Social media don chook mouth inside di stretcher drama
End of Facebook post, 1 Di statement from APC Presidential Campaign Council say im just reach Abuja on Saturday evening and he don use other opportunities engage with pipo through town hall meeting for Wednesday January 16.
"We don conquer Africa even wen we no prepare well which says alot about di team," na so Oshoala tok.
She say, di same way blood from blood bank dey help pipo, na di same way breast milk bank go help pikin dem.
Burna Boy win Best International Act for di 2019 BET Awards Di Blueprint: How Jay-Z take become hip hop first billionaire Tyler perry tok for BET speech award say "Confederate soldiers bin dey use di land to dey plan how to keep 3.9 million black pipo for slavery and now na me, black man get di land."
Another thing we de for inside dis tori Game of Thrones Season 8 Episode 6: Di 'Iron Thron' end as fans expect?20th May 2019 Game of Thrones season 8: Pipo cry, rant and para wen Arya 'reveal say she die for GOT'2nd April 2019 Game of Thrones season 8: Wetin pipo do to watch di premiere15th April 2019 Game of Thrones: Wetin you suppose sabi before you watch premiere of season 814th April 2019 Game of Thrones petition as 500,000 fans want make dem redo season eight17th May 2019 Game of Thrones: How to stop spoilers from spoiling jolly for your life15th April 2019 Game of Thrones: Five true events wey ginger di feem wey dey break records22nd April 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers53 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Oga Tillerson dey talk dis one for Ethiopian capital, Addis Ababa during im first diplomatic waka to Africa as e visit di African Union headquarters wey China pay for di building.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 No bi all, de also broke enta Takumbeng Shrine weh e don bi 35 years old, weh goment and World Bank repair.
Di finalists na Cee-C, Nina, Tobi, Miracle and Alex.
Kenya: Lawmaker take public transport go work 31 August 2017 John Paul Mwirigi, wey be di youngest lawmaker for Kenya don turn to wonder-wonder, when e enter public transport take go di first sitting of Parliament.
But one local tori pesin for Port Harcourt post dis tweet on Thursday Morning: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Until authorities give update so far di victims of di explosion dey recieve treatment for hospital while officials of di Mall and di Rivers State goment together wit police dey continue investigation ontop di mata.
Im say some people wey don be ministers about 10 or 15 years ago still dey move about with police security.
Posted at 11:36 7 February 201911:36 7 February 2019 Vice Presidential Debate go happpun by 7pm Later today we dey organize #ThePeoplesDebate wia five vice presidential candidate go argue why na dem suppose win di 16 February general election.
Federal Goment: 15% of di total monthly statutory allocations wey dey die to member States from di Federation Account2.
Dem keep am for safe house wia dem dey take care of am and "di boss" now dey under investigation.
According to Nigeria goment , dem bring El-Zakzaky come back home becos im bin dey disrespectful and no gree follow international procedure for India.
Wetin we know25th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis na tori of Nigerian woman wey dey share bread to security men during and after di lockdown for Lagos.
But Sheikh Sharubutu say he no go worship instead he just visit dem so sey dem go move de relationship between Muslims and Christians from mere tolerance to engagement.
'I get two hearts, one German and one Turkish' - Ozil 'Ozil still fit waka' - Wenger Di top stars wey no go World Cup Ozil attend di event with fellow Germany international Ilkay Gundogan.
Dat one na how di election time table take change for Ekiti state.
BBC 100 women dey reason why things dey like dis inside sports.
Skip Twitter post, 1 Breaking news: All tertiary institutions in Lagos to reopen on September 14th.
Although no confam case dey for Nigeria yet, businesses for Nigeria don dey feel di impact of di outbreak.
1936, 1943, 1972, and 1975 Herbert Armstrong wey be one of di first evangelist dem to dey preach for TV talk say rapture go happen for 1936, but im to surprise say e no happen.
Osun election tribunal: PDP Ademola Adeleke say im dey ready to jam APC for appeal court 22 March 2019 Wia dis foto come from, PDP Senator Ademola Adeleke, di PDP candidate wey win Friday judgement of Osun State Govnorship Election Tribunal say im dey ready to jam Govnor Gboyega Oyetola for Appeal Court if im carry di matter go dia.
Anoda goment official don draw ear give pipo make dem stop to dey eat bat for now till dem understand di situation well-well.
Ten crew members for di plane also die too.
"To all of the Queens who are fighting alone, Baby you're not dancing on your own!".
Supreme Court order EC - Ghana election 2020: Give we legal basis for rejecting Voter ID card - Supreme Court order EC 5 June 2020 Supreme Court of Ghana order Electoral Commission (EC ) say dem for give legal basis for rejecting de use of Voter ID cards in dema compilation of new voter register.
Nigeria don confirm say Acting President Yemi Osinbajo, dey inside Rwanda, along with Kenya President Uhuru Kenyatta.
According to di African Union, di AfCFTA go create di worlds largest free trade area and if dem implement am, e go lead to 60 per cent boost for trade between African kontris by 2022.
England V Nigeria : Rohr don name 24 players for di friendly
Another thing we de for inside dis tori 2:54 Video, Jeremiah Addo: Meet Ghana two year old wey fit be world smartest kid, Duration 2,5426th March 2019 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris27th May 2018 YouTube top earners for 2018: Seven-years-old boy wey make $22m na im dey number 1 for di list4th December 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?44 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Romuald Ngono, legal expert for CED say for Lobeke and Nki weh deh sigh agreement wit authorities make de indigenous pipo continue for hunt, harvest fruits for de area and deh suppose extend for oda areas.
Ibitoye tell BBC say e dey important now say everybody go stop to dey tok-tok about di mata and focus on di football pitch.
Na on Monday oga Adamu make di announcement for inside conference wit Commissioners of Police and other senior officers for Abuja.
Presiding judge call dia names deh no answer.
Ambassador Kabiru Bala say di High Commission and di Consulate for Pretoria and Johannesburg dey compile di list of all Nigerians wey be victims of di current attacks to engage South Africa and oda stakeholders for support.
Sadiya Farouq (Zamfara) Wia dis foto come from, Twitter/ Sadiya Farouq Sadiya Farouq na di federal Commissioner of National Commission for Refugees, Migrants and Internally Displaced Persons.
From meni tins wey women dey do foh Africa and how Africans tek dey back dem up , no need again to doubt sey "Africans dey ready foh Female political leadership" .
Na im di bus catch fire.
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Police tok tok pesin Jimoh Moshood for statement bin say "we don write clerk of National Assembly say make Dino Melaye report for Kogi state police command, to answer for di case, but im no gree show".
Who is advising Buhari on strategy or priority please?
Mr Yang say make de top officials dem choose straight flights dem and de wan dem weh dey no cost when dey wan travel.
Top weddings wey shake area for 2018 Why pipo dey tok-tok on top Simi Lagos Concert?
Dem becom member again for 1994.
Nigeria president Muhammadu Buhari too follow console Ghana goment and pipo on top di death of Annan wey e say dey 'humble and noble' say na wetin make am different from odas.