text
stringlengths
21
14k
BBC Pidgin Favour Nunoo reach out to Akuapem Poloo on what happen and whether she go press charges against her friend, she reveal say "de harm already happen, if I follow any criminal procedures e go stress me."
Minority start mention evidence of payments Minority Chief Whip, Muntaka Mubarak, talk BBC Pidgin sey dem get evidence support claims wey dem make, ei talk say "we get evidence of people wey pay money for room 308 for the Trade Ministry den some of di accounts wey dem deposit di money".
And di only place you fit get chance to sell your market, get di job, na for interview.
Dis wan don cause serious traffic jam as pipo wey dey work for di area no see road pass.
Another thing we de for inside dis tori Tyson Fury and Deontay Wilder dey use red eye find Anthony Joshua2nd December 2018 Deontay Wilder don repeat say im wan kill pesin for boxing ring15th May 2019 Deontay Wilder say Anthony Joshua camp dey beg for fight11th December 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal40 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Ighalo 63 minute goal make di Super Eagles level up wit di Indomitable Lions wit a second goal.
#EndSARS: Organisers say dem dey march go Police HQ
E bi unconscious for some time and even go reanimation for two weeks, and some time dem, dey bi chain yi for bed because e bi be very violent", Ayah add.
But for now, authorities nova comment about weti weh e di happen for Douala as deh bi warn say deh go arrest any psein weh e komot march.
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: Over 600 Nigerians for South Africa say dem wan return Nigeria9th September 2019 Xenophobia in South Africa: Wetin mean, how e take start3rd September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
For di streets and area, e dey hard to find anybodi wey want Mr Mugabe to remain for office, na wetin Mr Harding talk, but to talk about how e wan begin comot office and who go take over after everything go take time.
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 For im own part Diamond form say im no see dis particular valentine gift from im babe.
To compare, Denmark get rate of 12 abortions for every 1000 women, official statistics say.
Prime Minister Boris Johnson share di news ontop Twitter.
pic.twitter.com/Bc5bfIizOg— Star Wars UK (@StarWarsUK) March 1, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 When last did you see cortina shoes???
Another thing we de for inside dis tori How Buhari comot Nigerians from poverty - Finance Minister Zainab Ahmed21st November 2018 Conditional Cash Transfer: N5,000 no go comot poverty - Peter Obi26th August 2018 Nigeria no be headquarters of poverty - FG28th June 2018 International day to end poverty: Five tins wey show say pesin dey poor17th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Missed out on the news and only now read of her death...body said to have been found in a canal?
Badu tok on Thursday morning say "im dey get better."
Seedorf wey be footballer before come be winner for champions league dey resume work just one week afta di sports minister bin announce say na de next coach for Indomitable Lions.
President Nana Akufo-Addo vision na say Ghana go reach higher heights for 2020.
Champions League final: Real Madrid 3-1 Liverpool Ronaldo dey comot for Real Madrid?
Na di Commissioner for Information and Strategy Steve Ayorinde bin explain to tori people say di government don pay total of N9.8bn as full and final settlement of LCC debt to dia international lender, wey grant 21.6% reduction to di State.
Coronavirus: Three tins wey go happun wen WHO declare global emergency
Daily Trust later post one publication wit caption wey say, "FFK, The Drug Addled Thug In Designer Wears" to profile di former minister.
Wetin Nigeria, Cameroon, Ghana fit gain or lose from Iran-US kasala As di mata be so, pipo all over di world dey worry and fear say dis tension between Iran and America fit lead to something else.
UK patient 'catch' monkeypox wen im travel go Nigeria
Teachers di worry because dia situation serious, deh bi target for separatists if deh get for go teach, or invigilate and mark exams.
French football goment join-bodi bin dey hope to resume di season on 17 June and finish di campaign on 25 July.
Nigerian pickin wey Boko Haram jam dey waka again
Di agency join say goment don comot hand patapata for di downstream arm of di oil and gas sector.
Ajara Nchout score di winner wit almost di last kick and Cameroon go follow for di last 16.
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: South Africa High Commissioner to Nigeria say na 'jaguda pipo' dey attack foreigners3rd September 2019 Xenophobic attacks for S/Africa go make Nelson Mandela turn for im grave - Abike Dabiri-Erewa1st April 2019 Xenophobia: Burna Boy, Wizkid, AKA, Ycee, and oda celebs don react3rd September 2019 Tayo Faniran: Nigeria petition South Africa police for attack of former Big Brother Africa star27th July 2019 Xenophobia: No attack South Africa business for Nigeria - Goment tell kontri pipo4th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori President Buhari meet Akufo-Addo over attacks on Nigerian traders for Ghana28th September 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 Menzgold announce 'AU Day' give customers for Ghana after dem sue SEC den BoG28th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Tanzania President John Magufuli a.k.a ''Bulldozer'' Magufuli, wey get di nickname, 'the Bulldozer'', na no-nonsense leader and im don win plenty respect and approval for di way im don fight corruption for Tanzania.
Tolulope Habib of Young Readers Library tell BBC Pidgin say di challenge dey also encourage dia parents to read along with dem.
Recently wen im wife, Aisha, get neck injury, she bin also comot for di kontri to look for beta hostpital.
Shiites: Times wen Islamic Movement (Nigeria) don kwanta wit security agents Dem no support media player for your device Shiites: Times wen Islamic Movement (Nigeria) don kwanta wit security agents 29 October 2018 Some resident of Abuja Nigeria’s capital say dia mind no settle at all on top wetin go happun if members of di Islamic Movement of Nigeria do dia Arbaeen waka today.
Voters go also elect members of Nigeria National Assembly wey be di House of Representatives and Senate.
pic.twitter.com/WIUTLOS4XD— Pat Ward (@WardDPatrick) September 2, 2017 End of Twitter post, 1 Hurricane Harvey na one of di big tropical storms wey deal with America last year.
But lawyer to AAC party, Henry Bello ask di court to dismiss Awara case because di party go stand by di truth and also based on video evidence wey show wen INEC declare di results.
Jeff Bezos: Di world richest man don agree for $35bn divorce Di richest women for world I withdraw 10 million dollars to convince my self say I dey rich – Dangote Afta im graduate for 1986, Jeff work for Wall Street, and for 1990 im became di youngest senior vice president for di investment firm D.E.
On Monday, one delegation from Malawi meet with local Mozambican administrators to apologise for di incident wey happun before dem pay dem $2,400 (£2,000) in compensation.
Wetin we call dis foto, Abusers dey ginger during dis lockdown 'Abusers dey ginger during di coronavirus lockdown' Emilia na one of many cases of domestic violence wey dey happen as pipo dey house for di lockdown sake of corona virus pandemic.
Na pesin bin try to import din ammonium nitrate chemical compound for 2014 but authorities impound am.
- Ghanaians shade Nigerians Police arrest Adeyanju on December 13 sake of accuse say im dey involve for one murder case for 2005 for Kano.
Dem don send letter give di new president administration, but Emmerson Mnangagwa goment neva reply.
Skip Twitter post, 5 1/3 President Uhuru Kenyatta has sent a message of condolence and comfort to the People of the Republic of Burundi and the family of His Excellency President Pierre Nkurunziza who passed away today.
Di village where men and women dey speak different language Native doctor don die wia im dey test customer odeshi with gun "We dey use witch doctors to fight traffickers wey dey sell girls" Rain makers full everiwia, especially for Nigeria.
Before Mr. Odinga announcement yesterday, di repeat election suppose be between him and President Kenyatta wey carry 54% and 45% of di election result.
Another thing we de for inside dis tori Justice Zainab Bulkachuwa don comot as head of Nigeria Presidential Election Tribunal22nd May 2019 Kayode Fayemi: How Ekiti State Govnor win Chairman election for Nigeria Govnors Forum23rd May 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
"Leaving di camp without permission of di State Director go attract extension of di service year by double di number of days for which say di member absent from camp."
Dis dey help health authorities dem to reduce outbreak so dem no go spread.
For Rivers State, Chairman of Trade Union Congress Comrade Austin Jonah tell BBC Pidgin say dem get di notice for picketing late so dem go start di picketing proper on Tuesday.
End of Facebook post, 2 Before en declaration, chaw people speculate say he still dey eye di Office of di President but den e no clear sake of he no declare intentions yet.
I wish you good luck for the journey ahead, and look forward to building ever closer ties between our two nations under your leadership— President of Zimbabwe (@edmnangagwa) July 23, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Warm congratulations to @BorisJohnson on his decisive election as the leader of the @Conservatives and Prime Minister of the United Kingdom.
Na shoelace doctor use take deliver Nigeria baby for plane Somalia woman don born pickin inside plane But come later tweet say traffic don affect di railway line "because of di unexpected birth of di baby for di train".
Weah play 79 minutes for di Lone Stars, for match wey dem lose 2-1 to Super Eagles before im comot for field.
He was elected during the SDF Convention in #Bamenda pic.twitter.com/ZGxBhZ5h24— CRTVweb (@CRTV_web) February 24, 2018 End of Twitter post, 2 Pipo open mop as dey see Titus Edjoa, former minister weh e bi go prison for SDF convention.
Flood don take over Lagos afta heavy rain fall Lagos 'okada' ban go affect 15 LGAs "I carri one of di baby's and my wife carri di oda one as we dey run comot, but my senior pikin fall down and di flood carri am" na so di papa tok.Emma be barber and im wife na tailor.
Prime Minister Ahmed go do tok tok for Eritrea afta Eritrea send delegation go Adis Ababa wen di two kontries gree to end dia fight, dem don agree to open embassies, develop ports, and also resume flights for each oda kontries.
Wetin di friend tok about Kemi wey make pipo say na 'good girl' Di young man wey confuse sake of say e get two girlfriends-Folakemi and Ore tell im best friend say na Ore im dey plan to marry. "
Sexual Harassment: Women wey accuse Donald Trump feel say dem don forget dem
She tok say even though she know say dem fit tok say na self-defence, e go dey hard to help di woman get confident.
I dey proud to be di manager of dat team" Leicester manager, Brendan Rodgers tok give BBC Match of di Day.
BBC tori pipo: Sarah Tiamiyu & Usifo Omozokpea Another thing we de for inside dis tori Kwesi Arthur get Ghana first 2018 BET nomination6th June 2018 1:02 Video, Meet 16-years-old Nigerian wey be baba for Classical music, Duration 1,0230th August 2018 Shatta Wale don sign new music deal31st January 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Last season Champions League final see two English teams; Liverpool and Tottenham Hotspur battle for who go be di top club for Europe, something wey neva happun since Chelsea play Manchester United for di final for 2008.
18 October 2017 Wia dis foto come from, BBC Sport Wetin we call dis foto, Chelsea's Conte must to find how im go manage players wey just dey return from injury Champions League match go continue today for Europe and some serious match dey.
Di woman wey dey sell di gas and her daughter die, then one tailor very close to di place die too.
Buhari say, "we must sacrifice for odas and remember di pipo wey we beta pass."
31 Upper Secretariat By MTN Mast, Ugbogbo Igarra, Edo State EDO Mikon Institute , 34A Boundary Rd, GRA, Benin- City, Edo State EDO Mount Carmel Secondary School, Along Ambrose Alli University, Part Time Campus Road, Emaudo, Ekpoma, Edo State EDO NABTEB ICT Training Centre, 1, Ikpoba Hill, Benin City, Edo State EDO Netskills Digital Solutions (Inside Federal Government Girls College, Benin-City), Edo State EDO Oseni Elamah OCT Institute, 39, Poly Rd, Auchi, Edo State EDO Samuel Adegboyega University, Km.
May thanks to carina.sfx for making time to do this for free.
Employment and oda details page: Applicant go gatz answer some qweshion and upload dia goment issued identity card.
Muhammad Nami attend Bayero University for Kano and Ahmadu Bello University, Zaria wia im get Bachelor's degree for Sociology for 1991 and e get master degree for 2004.
: Kanye delete divorce tweet but Kim open up for Instagram stories say na bipolar disorder cause am24th July 2020 Eminem: Drake, Trump, odas wey Slim Shady yab inside Kamikaze album31st August 2018 Kim Kardashian Kanye West: Di American celebrity couple don re-unite afta divorce tweet, bi-polar instagram story 'palava'28th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin be dia mandate?
Spain go begin suspend Catalonia freedom as deadline end 19 October 2017 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di question today na how Carles Puigdemont (L) wan answer Spain President Mariano Rajoy on top dis matter?
‘I be Lesbian, but I also be pesin.’
Di court also don direct INEC to immediately conduct by-election to fill di vacant seat of Itu State Constituency for di House of Assembly.
President Trump don 'invent' African country21st September 2017 1:27 Video, How Germans slaughter Nama and Herero people for Namibia, Duration 1,2719th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Dem also convert veterinary hospitals across de country for testing so say dem fit test more people.
Another thing we de for inside dis tori Liberia don announce final result of dis month election20th October 2017 Liberia Election: No release results - opposition party12th October 2017 Video, Arsene Wenger don 'carry' fake George Weah news12th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem add say dat money for get as e go arrange as people vote for di election.
'Na here dem kill former Nigeria President Murtala Mohammed'
If dem try to leave, police fit challenge dem say dem break curfew and dem fit struggle to find public transport.
Liverpool go host Roma for Anfield on Tuesday, April 24 with Real hosting Bayern on Wednesday, April 25.
Warning: Dis tori contain adult themes wey fit make conji hold you Sophie*, aged 27, from Shanghai, China Wetin we call dis foto, Sophie says swiping left and right on dating apps, with her cat, became entertainment I break up with my ex one week before Wuhan lockdown and most of China too.
End of Facebook post, 1 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
After di suspension, di company talk say dem no fit pay dema customers profits on di gold investments sake of di suspension.
Sick pipo full ground for di street, while those wey wan rescue dem also fall sick.
te Edochie: See five feems wey di Nollywood actor play ordinary role Fiona Equere 6 November 2019 Wia dis foto come from, Lincon Edochie Wetin we call dis foto, Pete Edochie become popular for Nigeria afta im play di lead role of Okonkwo for NTA adaptation of Chinua Achebe bestselling novel, Things Fall Apart.
Another thing we de for inside dis tori 1:57 Video, World Theatre Day: First Pidgin opera for di world don land Nigeria, Duration 1,5727th March 2019 Lesley Nneka Arimah: Nigerian writer win 2019 Caine prize for African Writing9th July 2019.
Afro hip hop na one of di type wey African artist don mix dia own style join di one wey come from obodo oyibo.
Boyce tok for 2019 interview with Dazed say im grandmamma na im big inspiration.
Some pipo go tok say Seiyefa don do good to follow due process on top corruption mata but odas go wori say Seiyefa fit lose support of im men for di start of new season as manager.
E add say: "there are some parts wey we dey pay bank, and den some part will still go to di government but we neva begin pay…government know our condition, so dem know say di condition neva smooth but dem assure us say dem give us full backing and anytime we dey able to clear off, den we fit pay back di government."
According to WHO, women dey believe say di more dem yellow, di more dem go fine, dey successful and marry.
Wetin we call dis foto, Wia di suspect bury di girl 'We wan justice' BBC Pidgin tori pesin report say crowd gada dey look for di place where di tin happun morning of Thursday November 6.
Host Mali and Ivory Coast don win only two of di five games dem get to play but dem still get hope to win at least one of di two matches wey remain..
Im also chop accolade as di Defender of di year.
World Cup 2018: Moment wey drop jaw World Cup 2018: Pepper dem gang fans inside opening ceremony Rivers and Lagos state finish second and third for di medals table while Adamawa, Gombe, Katsina and Sokoto finish for bottom of di medal table all with two bronze medal each.