text stringlengths 21 14k |
|---|
According CAF, "di players na Aboubacar Conte and Ahmed Tidiane Keita wey no been dey eligible to participate with Guinea for di Final Tournament of di U-17 AFCON." |
Alfred Adewale Martins call goment to solve dis palava before e go lead to anoda ethnic clash. |
Dubai: If you park to pray, you go pay fine 23 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Police for Dubai say e better make drivers park for safe place if dem wan pray Wetin dey enter your head when you see person dey pray for side of main road? |
"Na me tell Wenger to allow Iwobi play" - Rohr 'We suppose learn from Europeans dem' - Super Eagles coach In fact, di single goal of di match wey Victor Moses score from penalty na mata wey don cause plenty talk for social media, as some pipo feel say di referee no suppose blow am, and na "lucky" goal. |
Deaths in Kano: Wetin we know so far See some popular pipo wey don die for Kano state "I visit di hospital early mo-mo but doctor no come. |
Another thing we de for inside dis tori Why President George Weah wan remove 'racist' law from Liberia30th January 2018 Manchester City 6 - 0 Chelsea: Social media dey yab Blues afta City waya dem 6 goals10th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di whole palava start when two girls wey dey like 8 and 12 years old go police station go report. |
pic.twitter.com/Ezrygy1wSs— Maduka Egbuonu (@MadukaEgbuonu) January 31, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 No jobs.. ASUU is on strike.. |
So many other teams including Uganda affected. |
PDP Convention: Bole, Shaku-Shaku as pipo gada for Port Harcourt |
Wetin BBC Pidgin sabi be say di Kano State govnor tok tok pesin say wen dem remove Emir, im go go on exile go stay for anoda place (Nasarawa) & and dem go put am under house arrest. |
#BBNaijia #BBNaijia2020 #bb— Joseph Moore (@iamjosephmoore) September 3, 2020 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 Big brother's house is life situation in a box. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori Kaduna: How kidnappers kill four officers of Nigeria Police Investigative Team13th August 2018 Bayelsa Gunmen attack: IG of Police order serious search for pipo wey kill DPO1st July 2019 #ENDSARS: Nigeria Police don arrest dia men wey dem suspect to be killers of Kolade Johnson4th October 2020 Ogar Jumbo 'killers' na our former officers wey use too much force - Nigeria Police17th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Also, no police officer dey allowed to wear mufti go patrol or any tactical assignment. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Union dey protest NHIS oga wey Buhari recall Wetin concern police concern NHIS? |
Dis no be Burna Boy first international collabo. |
Di amendment dey like government in response to recent protests wey Chamber of Petroleum Consumers - Ghana (COPEC-Ghana) lead for Accra over di rising cost of fuel. |
Im say "e always dey committed to bring good governance and sustainable development of our dear state." |
Im lawyers neva tok about di arrest yet. |
According to wetin im tok, e get some things wey remain to discuss, before dem go fit suspend dia strike wey don dey on since 4 November 2018. |
Kano Police Command tok-tok pesin, Musa Majia, tok say dem sabi di work wey Hisbah dey do and dem dey collabo wit di religious agency. |
Big Brother Naija Season 5: Main highlights for Day 1 Meet di housemates of Big Brother Naija lockdown Season 5 Evritin you need to know about Big Brother Naija season 5 Some of di tins wey di housemates say fit shock you. |
Di thing be say, in di last three months, dis machines don spread full ground well-well. |
Mamman Mamman, wey be like son to President Buhari, offer im condolences on di deaths of im two best friends, Malam Abba Kyari and Sama'ila Isa Funtua. |
"As I dey tok to you now, I dey Kaduna State and I neva hear anything like dat, say 66 pipo die," im tok. |
Many see 77-year old Adeboye as pesin from di older generation wey marry for period wey different from modern times. |
Prof. Akin Abayomi/FACEBOOKCopyright: Prof. Akin Abayomi/FACEBOOK Lagos State Commissioner for Health, Prof. Akin AbayomiImage caption: Lagos State Commissioner for Health, Prof. Akin Abayomi Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
Another thing we de for inside dis tori Robert Mugabe five quotes15th November 2017 Robert Mugabe: Hero or man wey scatter Zimbabwe?16th November 2017 Zimbabwe: Mugabe birthday go be national holiday27th November 2017 African leaders wey don tay for power22nd November 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
And e be like say di UK goment dey serious for dis strong relationship. |
Di Senate President bin don deny say im hand no dey inside di robbery attack. |
Di dam project no go rely on external funding but e go rely on goment bonds and private funds to pay for di project. |
Kogi wey before now be di only two, of di 36 states including Abuja, wey claim say dem don get coronavirus infection, register two cases for di first time on 27 May, exactly three months afta Nigeria record dia first case on 27 February, 2020, according to latest update from NCDC. |
Buy your own tools Wia dis foto come from, iStock Most customers wey come fix nails dey like use old nail file because di new ones dey pain and oda nails tools, according to Darlington. |
Damn Somali sisters we gotta get like Sabrina and up our standards, abayo's lets prosper inshallah— Sulekha (@litnimo) February 11, 2018 End of Twitter post, 4 But e pain some people for belle say Idris Elba no dey market again. |
We no offer US military base for Ghana - Akufo-Addo Trump 'shithole' talk: US Embassy for Ghana dey beg But dis no be di first military agreement as Ghana den US enter other military deals previously in 1998 for Rawlings Administration under den under Mahama administration in 2015. |
BBC Pidgin reporter go dia office wia dem confam say na real, but our tori pesin no see anybodi fly based on di package, for di three hours im tanda dia. |
Past winners male Past winners women Another thing we de for inside dis tori Odion Ighalo: Manchester United striker say im mama cry wen she hear say di club sign am5th February 2020 Lagos City Marathon: French man, Ethiopia woman don win10th February 2018 John Mikel Obi: Trabzonspor condemn racist abuse against former Super Eagles captain4th February 2020 Top Tori How to apply for MSME Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Sanihan Thera , 28-year-old mother of four pickin, from Baramadougou, central Mali, collect 'argic-kit" from one Food and Agriculture Organisation (FAO) project. |
Bayelsa State Governorship Election Petitions Tribunal wey dey sidon for Abuja on Monday cancel alias nullify di 16 November, 2019 governorship election wey hold for Bayelsa state. |
Di 26-year-old na di only African wey dey di shortlist for di goal of di year wey fans go vote for. |
Presido of NLC Ayuba Wabba tok say none of di unions wey dey under dia joinbodi dey involved in di organising of di Revolution protest. |
Another thing we de for inside dis tori New Zealand: 37 year old woman don become Prime Minister19th October 2017 WhatsApp go now allow people to take back message wey don go1st November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dis na some of di reasons why di pipo go remember di King of Wakanda 1. |
Cyril Ramaphosa: Who be dis new South Africa President? |
E start to dey make moni from drawing wen im be just 8-years-old. |
Why I rescue Joy Nunieh from heavy security for her house - Wike NDDC, Joy Nunieh and Godswill Akpabio gbas-gbos: How di mata go "I no go fit dey and see any Rivers daughter suffer" - Wike E take di intervention of Rivers State Governor, Nyesom Wike to rescue her come carry her go Goment House. |
ria election 2019: Appeal Court say make everibodi match break ontop Rivers APC mata 4 February 2019 Wia dis foto come from, Tonye Cole Court of Appeal wey dey for Port Harcourt, di capital of Rivers State say make everibodi match break ontop di decision of High Court, wey say make election bodi INEC no put di names of all candidates of di All Progressives Congress ontop ballot paper. |
Zamfara pipo protest killi killi wey dey hapun for di state |
Another thing we de for inside dis tori John Gboyega: Star Wars actor racism claim on George Floyd death, oda major moments wey shake world pipo28th May 2020 Video, George Floyd: Thousands of pipo dey continue to protest against di death of George Floyd31st May 2020 George Floyd: Wetin we know about im memorial wey go happun for Minneapolis4th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Clay County police later come use dia social media platform (Facebook and Twitter) to make fun of wetin happun. |
As a result, Abia and Enugu States give birth to Ebonyi State, Rivers State give birth to Bayelsa State, Plateau State produce Nasarawa State, Bauchi State give birth to Gombe State, Ondo State produce Ekiti State and Sokoto State give birth to Zamfara state. |
E even advise state goments make dem no reopen schools until e dey safe to do so. |
hadwick Boseman death: Black Panther star, 'King T'Challa' wey die of colon cancer receive tributes from Hollywood, Marvel family and rest of di world 29 August 2020 Wia dis foto come from, Reuters World leaders, Stars from Marvel Cinematic Universe and across Hollywood plus fans don begin pay tributes to Black Panther star, Chadwick Boseman wey die of cancer. |
E talk say na wetin dey make am hard to do live performance but dat wahala go only dey if di artiste no dey live for di place wey im dey perform. |
How many of us even know about this day? |
World No Tobacco Day: 'I try more than 15 times to stop smoking' |
Dating app Bumble block actress Sharon Stone |
Tori wey most newspapers dem carry be say dis kain plan go good for big countries wey no qualify for di World cup because players wey don comot eye for di competition go get international games wey dem fit put mind on top. |
De Jeune Afrique April fool vex Eto'o and e write, "from de article weh wuna publish for wuna online edition, for April 1, ah wan make wuna know say ah de ask for my right for answer". |
UK property: Nigerians dey para say dem fit lose dia house 12 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Houses for Clevedon, wey dey North Somerset for England Nigerians wey get property for United Kingdom don use plenty phone calls crash Ministry of Finance Voluntary Assets and Income Declaration Scheme, VAIDS. |
After am, Farida Waziri take over and dem accuse am say e enta plenty plea bargaining and later dem come drop am. |
On Monday, Jim McGrath, wey be spokesman for Mr Bush, tell di BBC say di 41st president, wey once be oga for CIA, "no put am for im heart to openly cause harm or stress to anybody, and e don again beg give anybodi wey e use mistake take offend during wen dem dey snap picture". |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, People from Sri Lanka dia navy dey observe silence for Colombo. |
If you dey work for technology field, to live for Yaba go favour you die because your office fit even dey your backyard. |
Kenya don make Paul Put di new Harambe Stars coach |
Di artist wey dey dance naked 'I be like fly wey fire dey draw' Di site go offer nearly 40,000 sq ft of exhibition space. |
I dey carry signs so pipo go fit hear my voice"- Keno French |
Are you barring this country from ever competing for an Oscar in its official language? |
Mr Nweke say although e no support revenge attack, Nigeria need to make am clear in loud and strong voice to di goment of South Africa say, as dem no dey do anything about di mata, dem dey 'aid and albeit' dis xenophobic attack. |
Ebola for DR Congo: Immigration don begin shine eye for Nigeria airports |
Another thing we de for inside dis tori Forbes U-30: Cameroon Bamai Namata say overnight success no dey14th June 2018 China - Africa summit: Why Cameroon dey cari 100 businessmen go China?3rd September 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
But no be everibodi for di scientific community dey believe Loeb and Bialy theory. |
No more UK visa for low-skilled workers afta BREXIT, dis na why and wetin go happen next Wetin you need to know about Nigeria 2020 Visa Policy IELTS dey accepted by New Zealand, Australia and even di US but at fee of $270, na im also cost pass. |
#TheGoodGuys pic.twitter.com/B0bw3n2Ebw— Rapid Response Squad (@rrslagos767) October 12, 2019 End of Twitter post, 1 Base on wetin happun, LASEMA don recommend full implementation of di law wey dey ground concerning collapsed building inside Lagos State. |
Di 42 year old farmer say she currently dey stay for IDP camp for Zonkwa local goment wey support groups open for pipo like her. |
In de second round, Kurt Okraku get 59 votes, closest contender George Afriyie bag 43 votes in the wey Nana Yaw Amponsah collect 16 votes. |
Di senator no be contestant for di election but im influence on wetin dey happun for di state don see am get more followers for social media platforms. |
Di Command go like use dis opportunity to advise Burna Boy papa and relatives to do di right thing. |
Happy independence Naija @wizkidayo pic.twitter.com/KE5VvUtkrQ— Mr Okafor (@its_me_nuel) October 1, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Master Groove Na Senior Man Vibe !! |
Nobert Owona fit smile for hospital as Samuel Eto'o, visit, promise e place for sleep |
Jay-Z also tok for im statement say "we wan create something wey go wow pipo, have fun as we dey do am, do good plus involve pipo too." |
Another thing we de for inside dis tori India: Minister enter wahala as im piss for public20th November 2017 India: Vex as minister say 'cancer na divine justice'23rd November 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
United Nations High Commission for Refugees (UNHCR) talk say dem dey prepare to help 40,000 wey di wahala go affect. |
This is Nigeria: MURIC don warn FALZ to withdraw video |
Skip Twitter post, 1 The fact that universal music group has established an office in Lagos Nigeria, goes to show how far our industry has grown, the amazing thing is that it still hasn’t reached half of its potential— TalkingMoses (@talkingmoses_) July 18, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Dem don distribute some for London and America and some people from Colombia, Poland and USA don come Eti-Oni to talk as dem go fit work with di farmers wey dey grow di cocoa. |
Di driver dey Marine police hand as im go report imsef. |
Another thing we de for inside dis tori Girl Education: South Sudan na di ''worst'' place to learn11th October 2017 Ghana don start free education for secondary school11th September 2017 Nigeria wan declare state of emergency for education by April 201830th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Poland vs Nigeria: Iwobi and Balogun don show Wroclaw20th March 2018 World Cup Friendly: Mikel Obi no go play against Poland21st March 2018 Nigeria v Poland: Super Eagles don open camp for Wroclaw19th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Delegates dey prepare for di opening of di 19th National Congress of di Communist Party of China for Beijing, China 18 October 2017. |
Lion attack and kill im owner wey bin trust am well-well Crocodile kill pastor wey dey do baptism Pastor wey dey give people cockroach chop Pipo wey attend di party use napkin to stop di bleeding as dem wait for ambulance to arrive. |
Boko Hara militants bin storm di town on Monday 19 February for evening, and na so dem enter di girls dia secondary school. |
Di report tok say, na di level wey you read book for school reach and di work wey you go do, dey determine weda your household go get economic stability for South Africa. |
Nigeria Senate President, Bukola Saraki, say one golden era don end be dat, as oga Annan die. |
it’s less than a year later, and we’re painting #shinythegodhouse with pink and white limewash. |
University of Bamenda dey na for of di two Anglophone regions weh deh di suffocate inside crisis since 2016. |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Di boat wey sink near Cox's Bazar, bin dey carry mainly women and children wey dey try enter Bangladesh Na for tori wey im dey give on 28 September to di UN Security Council, na im Mr Guterres say: "we don take ear hear bad-bad things from those wey run - mainly women, pickin dem and old-old people." |
PDP main lawyer, Levi Uzoukwu (SAN), say even as dem say dem wan present 400 witness, dem plan to present even more. |
Kano rice company workers wey dem lock and 'force' to work for months narrate dia experience Mansur Abubakar , Kano 23 June 2020 New Informate 25 June 2020 Wia dis foto come from, Hamza Ibrahim Wetin we call dis foto, Di workers dey sleep for ground for di factory Haruna Mubarak (no be im real name) na one of di 162 workers (according to police) wey dem rescue from Popular Farms rice company wia dem dey locked up for three months. |
Messi say di fact say im no tell Barcelona say im want leave di club before 10 June dey critical, and if to say im do am him den di issue of im release clause no go be issue at all. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.