text
stringlengths
21
14k
We no fit ignore Cameroon crisis again for we big agenda - United Nations How separatists ‘lockdown’ Anglophone regions For dis kana kontri Sunday no man no di komot outside, business di remain close and sometimes separatists di komot exchange fire wit goment forces.
How many civil servants can genuinely work from home?— Ahmed Adeyemi (@wale_of_pluto) May 12, 2020 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 The state should go for a total lockdown to help d situation on ground,Lagos is a city with large population from different tribes,you don't knw who might be carrying d virus becos there is no distances among the people— Segnistar123 (@segnistar123) May 12, 2020 End of Twitter post, 8 Wetin to expect Wia dis foto come from, Lagos state Govnor Despite all dis facts about coronavirus for Lagos state, e still no dey very clear weda or not authorities for di state go order anoda lockdown.
EGYPTIAN REVOLUTION OF 1919: Dis one na d whole contri dey against di British occupation of Egypt and Sudan.
Di only African country wey dey above average for di ranking na Libya.
Di Public Relations Officer of Lagos police command, Bala Elkana on Saturday 22, August release di list of location wia physical and credential screening for applicants of Lagos State origin go happun.
De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
10 funny names Nigerians dey give cars 15 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis Volkswagen 1952 car model name na Beetle but for Naija na tortoise car Nigerians sabi laugh and even di way di kontri pipo dey name cars go make you laugh till you begin wonder.
On Monday, jaguda boys also shoot one final year student of Agriculture, Prince Tuaka to death inside di school.
But wen dem publish am for Swahili language wey be Tanzania local language for one website wey dem call nipasheonline.com, na im di tori catch fire.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ekene Ezenwa na goalkeeper of Enyimba FC for di Nigeria.
Di cancer treatment centre go get equipment to help prevent, give early diagnosis and treatment of cancer for many more Nigerians.
Wia dis foto come from, TONY KARUMBA Wetin we call dis foto, Buses full wey dey go di National Sports Stadium for di ceremony Plenty buses begin carry people go di 60,000 seater stadium for early morning go see for di first time as fresh blood enter government.
" We get challenges wey trigger di intervention of cash of N775 million to di nine states."
Five tins pipo wey get vagina suppose know By Paula McGrath Health check, BBC World Service 12 November 2019 Many fake information dey for social media from di jade eggs some women dey put for dia vagina to control menstruation to di products to change di smell and di feel of di place.
Feel the need to be Immortalized?
Dis na part of di reason why dem carry give Hawking top job for one di best university for world.
Now sef some pipo dey organize party online so dem no go miss out on big milestones like birthday parties and wedding or you fit even share interesting video of you to your friends and family via WhatsApp.
Wia dis foto come from, Okechukwu Nwaguma/Facebook Wetin we call dis foto, Nwanguma believe say no be just to end SARS, but to reform Nigeria Police Force On di matter about whether dem suppose end SARS or make dem reform am, Nwanguma say to end SARS no be di problem, if police no address di real issues.
Ghana Health Service (GHS) issue health alert give Regional Directors of Health Services den CEOs for Teaching Hospitals over Lassa fever for Ghana after Nigeria record 300 cases den 31 deaths.
D'Tigress na champions of Africa Many of di Nigeria team members don dey togeda for many years now and dat fit be why dem see success again for di tournament.
Dem find di dead body of DJ Olu and Chime Amechina for inside car for one underground garage for Ikoyi.
Abiola Ajimobi death: Lagos state goment confam say di former Oyo state govnor die with coronavirus
Kelechi Iheanacho,Cyril Dessers dey Gernot Rohr squad to play Sierra Leone for Afcon qualifiers
'My mama no tell me say I get HIV before she die' Tips to helep parents raise beta pikin Her classmates dey always touch her hair, and tell her say di hair dey like wire wool.
E promise to reduce di number of Nigerians wey dey try enter Europe illegally through di Sahara Desert and di Mediterranean Sea by giving dem education, healthcare, and food to see chop for home.
Na under im management Burkina Faso come second for di 2013 Africa Cup of Nations.
Dis cockroach feeding kasala dey follow di one wey Mnguni do for 2015 where im make people chop snake, rat and hair.
Congratulations #mbgn2018 #mbgnbayelsa2018 A post shared by Most Beautiful Girl in Nigeria (@silverbirdmbgn) on Sep 21, 2018 at 4:18pm PDT End of Instagram post, 3 Miss Kwara Damilola Adeshina collect Fast Track Winner .
Eseoghene Oluwayomi of University of Bradford believe say she get di ansa.
Wia dis foto come from, Big Brother Naija Wetin we call dis foto, Eric and Lilo Di Big Brother season 5 fans no go quick forget di lovey-dovey couple wey no last long for di house.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Zimbabwe old moni bin dey totally worthless Dem don try different kain tins to try solve di problem, sotey dem introduce bond notes for 2016 wey dem bin dey accept only for Zimbabwe.
Im also tell bishops to "promote prayer for priestly vocations" and to encourage those wey want become missionaries to "choose di Amazon region."
U-Spot Orgasm Urethra no be only for piss, e dey surrounded by some of di hidden parts of di clitoris and e fit make woman orgasm wen dem stimulate am.
Na wey Mr. Trump don give greenlike na shift for wetin Whitehouse tok before.
All dis dey happun small time afta tori comot say Nigeria corruption police EFCC bin dey torchlight oga Ambode for mata wey also relate to big moni.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Algeria don already beat Senegal 1-0 for di group stage of di 2019 Afcon tournament Algeria chances nnko Senegal go face Algeria wey dey hope to win di cup again afta dem first win am for 1990.
Di rapper later tell her fans sorry, come still do di meet and greet.
IGP Mohammed Abubakar Adamu don already resum work for Force Headquarters 1.
https://t.co/Uiymv8I9Ve— Jessica Opatich (@JessOpatich) December 5, 2017 End of Twitter post, 1 Sabrina (no be her real name), dey work for one of di public health clinic for Accra, she tell say, "you must drop money immediately if you no get health insurance" or else dem no go attend to you.
Wia dis foto come from, EPA While one farmer dey hold im balance as e dey pick mandarin fruits dem inside Boufarik, Algeria, wey dem dey call City of Oranges.
For inside interview with Ovation Dele Momodu ontop Instagram, e open up say initially e bin no know wetin di show dey about and e no quick give im support for im son to go for di show.
Lagos APC primaries don turn abracadabra as election committee say e neva hold
Di Norwegian Consumer Council reveal, on Wednesday, say US technology companies dem privacy update no obey di new law about "manipulation".
According to dem dia workers dey follow di safety measures wey health officials put in place for Nigeria airports.
"Just now ah di put ma pad wen ah follow my cycle beads and even if flow no dey ah di go washam.
Di New York Police for statement tok say "Dem receive 911 call for assault for East Houston Street wia dem find man wey dey unresponsive and unconsious man for house.
Intersex for Nigeria: ‘I wan kill myself before’ 13 June 2018 New Informate 14 June 2018 Wia dis foto come from, BBC Wetin we call dis foto, To dey alone na one of di wahala intersex pipo for Nigeria dey face Musbahu (no be im real name) na pesin dem born wit both man and woman bodi part.
Di waka reach 52 hours - rain dey fall and di ocean no normal.
For inside di viral video of di press conference wey don go viral Fani-Kayode use mouth finish reporter Eyo Charles, wey even tok sorry for wetin im ask.
Im kweshun weda dem get power to investigate dis kain mata.
Allen later comot di band for 1979, afta kwanta wey im be get wit di band leader over royalty money.
Plastics bags and bottles dey everywhere."
Wen dem arrest Sowore, e go back to im Facebook to post say di revolution just dey start we go continue dis battle until revolution work'.
Burning Cameroon: Pictures wey you no suppose see Cameroon army say viral video weh e di show how uniform pipo di shoot woman and pikin dem na fake Den authorities tok afta say deh arrest de seven soldiers weh deh kill de mami and pikin dem.
Di Hawks, di name of South Africa crime unit, confirm say dem dey search di compound of Gupta dem near Johannesburg zoo on Wednesday morning.
Coronavirus updates: Before you ask weda Nigeria COVID-19 cases na scam?
Houston Flood: Pastor Osteen don open church to victims
Di case dey follow di 2002 trial wia Kelly bin face 21 counts of child pornography from sex tape with one girl wey dem say be underage.
US election 2020: See very really simple guide to understand di mata
Most airlines don dey prepare customers mind, make dem expect to change dia plans and all dis kain thing until at least 4 December.
"Wen di Operation Delta Safe gbab dem, dem discover say di product wey dem carry e get as e be, we need to look well well to make sure say dis na genuine product because di kain product wey full town now no dey genuine and e dey cause problem for pipo wey dey use dem."
Dem bin replace di mace with anoda one and Senate continue dia work.
Another thing we de for inside dis tori Anoda Cameroon army killing video dey boil social media9th August 2018 Boko Haram don attack Nigeria Army again22nd July 2018 President Buhari: 'We don win Boko Haram'1st January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
For dat day, goment give kontri pipo public holiday make dem get time to carry belle.
Skip Twitter post, 1 Huge fire burning at port in Beirut, Lebanon, at scene of last month's massive explosion which killed nearly 200 peoplehttps://t.co/NwOfLvR0oP pic.twitter.com/zC2uUNGyER— BBC News (World) (@BBCWorld) September 10, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Another fire !!!
Beyonce na 'Nala' for inside new Lion King film
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, On Saturday, one worshipper dey prepare for di yearly Hindu Thaipoosam Kavady festival near Durban for South Africa... Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, For di ceremony, worshippers go pin tees pin coconuts, fruits and flowers for dia bodi to show suffer head.
De main character for de film, 'Tenacity, Tsi Conrad dey for de same case with Mancho Bibixy.
Boris Johnson don test positive to coronavirus Prince Charles test positive for coronavirus Before dis, di last time dem see new case na 3 April.
Meanwhile, Portugal's Primeira Liga will resume on 3 June, with Portimonense against Gil Vicente and Famalicao hosting leaders Porto.
Skip Twitter post, 8 #OtogeLagos Every tribe deserve a political icon, one who would stand for his race & generation.
https://t.co/buoW2y7EVh— Kofi Baah-Nuakoh (@kbaahnuakoh) April 14, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Facebook post, 2 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon President Paul Biya don free 333 Anglophone Prisoners3rd October 2019 Cameroon national dialogue: Weti you get for know about dis six days meeting30th September 2019 Video, Paul Biya call for dialogue, Cameroon pipo react11th September 2019 Anglophone Crisis: Condition make President Biya wan extend mandate for councillors, law makers19th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
To dey check for consent na wetin di pipo wey dey involve for di activities suppose dey ask, Hands Off tok.
"But we bi expect High Commissioner for push more make deh get independent mission for field for establish facts, who do weti and how so dat social justice fit bi."
And im also talk how e no happy say im 'millionaire' and billionaire' friends no come together, help am wen im need dem.
For inside one video wey tori pipo CNN release, Oludamilola 'Dami' wey bi student of Brighton College, Abu Dhabi, say na 19 Universities out of 20 wey she apply to accept am, but she no talk which of dem she go go.
Businesswoman, Funmi Oyatogun try help Nigerians travel for Africa afta she create map to show wia e go easy pass for Africa make Nigerian go: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 "Di focus na make we fit make trave for Africa easy for Africans", na wetin she tok about her start up wey she call TVP Adventures.
oronavirus: South Korea hold National Assembly election inside Covid-19 pandemic 15 April 2020 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Some voting booths dey outside Covid-19 treatment centres South Korea hold dia National Assembly election on Wednesday, 15 April even as pipo dey fear say e fit fuel a rise for di cases of coronavirus for di kontri.
Im parents come send am go stay with im grandmama for Clara Town- one area wey dey for swamp, wey plenty crowd of people dey stay and disease dey worry well-well.
Another thing we de for inside dis tori Somalia Attack: Government don sack police and intelligence oga29th October 2017 Somalia: Al-Shabab militants don attack military base29th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Minimum Wage: Nigeria goment don set committee to decide new salary for federal civil servants 14 May 2019 Wia dis foto come from, Nigeria Presidency Nigeria Federal Government don range committee wey go decide di kind of changes civil servants go see for dia salaries on top di new National Minimum Wage.
Onigbinde talk say limit suppose dey on di information wey companies dey share especially with pipo wey dey sell market.
Wetin we call dis foto, Enang say notin concern Buhari for dis mata But Laolu Akande wey be tok tok pesin to acting presido Yemi Osinbajo tell BBC say 'members of di senate don get green light to enta di National Assembly' and im go find out wetin been happun before.
awpaw meme from Nollywood dey burst pipo brain 2 July 2019 Wia dis foto come from, Instagram/Osita Iheme Wetin we call dis foto, One of di feem wey Osita Iheme act wit Chinedu Ikedieze Popular Nollywood actor Osita Iheme don scarce for feem as e no dey act plenti like dat but dis wan no stop as im face full every where for internet recently as pipo begin use di guy do meme.
GBHS Deido don get kana bad news before.
Nigeria police don begin dia 2020 recruitment exercise - Dis na how you fit apply 10 facts about N-Power 2020 you must know before & afta you apply Wetin you need know about di police force before you join Di Nigeria Police Force na di principal law enforcement agency for Nigeria.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, R. Kelly bin get court case say im video imself wen im bin dey sleep with gril wey bin dey 13 years old "I lose my virginity wen I bin dey sleep" "I lose my virginity wen I bin dey sleep" na di most controversial tin wey e tok for di song.
Dem don find Emiliano Sala plane for bottom of di sea Plane miss road land inside water Dem tok say dem dey consider dia next step.
Two people later die for hospital.
"I will air replays of my conversations with community activists, politicians and revolutionary music."
The stadium is supposed to be preparing for AFCON 2019, and now has no grass.
Transition mean say make something change from one thing to another but at di end of 2015, Nigeria still dey take 'oil money' to run economy.
Another thing we de for inside dis tori Kano election: Abdullahi Ganduje supporters want new Emir, school catch fire for Kwankwasiya strong hold25th March 2019 Kano Emirates: Court stop Ganduje again15th May 2019 Sanusi Lamido Sanusi: Kano goment don change plan for new emirs staff of office afta court order land.11th May 2019 Kano Emirate: Govnors dey tamper wit traditional institutions?14th May 2019 Mike Zhang don become di first Chinese to get chieftancy title for Kano State25th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Government no provide place where dem suppose move go.
And 29-year old Intissar Bashir dey change di culture as she dey gada pure water leather bag and turn dem into interlockingtiles.
What if I use wetin I don learn to create something wey fit dey useful to me and oda pipo?'"
Di two presidents also tok about collabo ontop education and agriculture.
Lionheart feem no qualify for "too much English", see six oda Oscar snubs Kwesions about N-Power pipo dey ask - See di ansas Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nkem Owoh and Genevieve Nnaji play di role of uncle and niece for di feem How Genevieve rise from Nollywood to Oscar Academy Member She begin acting at di age of eight, wen she appear for one popular TV soap Ripples.
Their keeper Dave Mussard is a part time footballer like other players in the squad, and works as a pastry chef with Hotel Patatranon La Digue Island.