text
stringlengths
21
14k
Na 437,000 pipo don run from de two regions go oda areas for kontri for seka Anglophone crisis.
Dis be what we know 1 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Some of di students wey dey go free school for Ghana do march-past for dia Independence day Ghana ease coronavirus restrictions which govmemt impose on citizens sake of de coronavirus pandemic wey enter de country.
Social media fit destroy society - Former Facebook oga Other people say small businesses wey dey use Facebook grow dia business go also get problem with how to promote dia business for Facebook.
Though dem no specify which kain dogs dem dey buy or for which security agency.
Nigeria: How you fit know Monkeypox Another thing we de for inside dis tori Monkeypox: No chop bush meat - Health Ministry6th October 2017 Monkeypox: Nigeria dey monitor 8 states17th October 2017 Nigeria: How you go take know say dis na Monkeypox7th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di country wey get di most breast milk bank for di world na Brazil, wey get like 221.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Prince Charles don land Nigeria for 2-day visit Why Prince Charles dey visit West Africa Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
End of Facebook post, 1 Delegates wey vote Di 12 candidates no step down for any.
High school exam cheat make goment block internet Burundi Education Minister Janvière Ndirahisha, wey be dey with di Uniform officers, say wetin Manirambona tok no make sense.
Wia dis foto come from, STEFAN HEUNIS Wetin we call dis foto, Herdsmen and farmers kwanta don pursue many pipo comot for dia house Di Nigerian Army don release statement few hours afta di report comot.
Another thing we de for inside dis tori US whack Ghana plus visa sanctions sake of authorities no want receive Ghanaian deportees1st February 2019 Foreign Direct Investment: How Ghana overtake Nigeria as largest FDI recipient for West Africa23rd January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"So one need to obey every regulation wey di CLE or BOB agree on top before dem go fit call am to bar.
Election officials and security officers never show but wetin dey clear na say and violence and voter intimidation dey happen for di polling units.
Ibrahim Coomasie: Wetin you suppose know about di former Police oga 20 July 2018 Wia dis foto come from, @PoliceNG Former Nigeria Police Inspector-General, Alhaji Ibrahim Coomasie, die on Thursday for National Orthopedic Hospital wey dey Katsina, northern Nigeria.
Five gifts to give on Valentine's Day 5 Countries wey you no fit celebrate Valentine's Day EFCC say youths dey important for any kontri wey wan grow and because of dat goment must involve youth for every development policy and law wey dem wan make.
Dem dey measure di speed of di refresh-rate with Hertz (Hz).
Wia dis foto come from, Getty Images For one interview, Cheshire tell BBC say some clinic no dey tell women di truth wen dem dey sell di treatment to dem.
Another thing we de for inside dis tori Woman kill im husband, cut im private part and try to kill hersef4th May 2018 Court don give Maryam Sanda wey stab her husband bail7th March 2018 Police don carri Danish husband of woman wey die go court11th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Sometimes, di treatment wey dey give na serious one wey dis pipo no get moni to treat.
"E no dey right, we no want am.
Mr Nkeki dey also worry ontop di fight-fight wey dey happun for di association.
"If na European kontri dem discover dis remedy, shey many doubts go dey?
MPs weh deh elect dem newly di take office officially today for National Assembly and Cavaye weh e bi di sick for France turn back for number 14 day for March.
Wetin be earth tremor and how to dey safe But warning for am bin don come before di Sunday, 10 December gbege.
Another thing we de for inside dis tori Ganduje: Buhari must investigate Kano State govnor dollar video - SERAP4th November 2018 Ganduje: 'I neva in my life collect bribe from anybody before'2nd November 2018 Ganduje: No be me release dis third video - Jaafar Jaafar31st October 2018 Ganduje: Kano State Assembly no wan tok about di new video for public31st October 2018 Ganduje video: Jafar Jafar appear before Kano lawmakers as pipo protest for streets25th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
So as usual, fans rush go listen to Kamikaze to know di pipo wey di rapper use yabis finish dia life inside di album.
Another thing we de for inside dis tori Video, Powede Awujo: Meet nurse, beauty queen wey turn to pilot7th May 2019 Video, Aidan Dumuje Abili: Meet di fastest swimmer wey pipo dey call bullet12th November 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori 2019 budget: National Assembly, Sai Baba, Dogara, Saraki di oda serere wey make Buhari N8.83trn #NextLevelBudget different19th December 2018 2019 Election: Nigeria Security Council don roll out plan for politicians, trouble makers18th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
For example inside di video, dem use flour take cover di private part of di woman, and e no dey clear if di same blade na im dem use for all of dem.
Di judge bin give di senator three options: Make Abaribe produce di defendant (Kanu) for court and then apply to comot as surety.
See how flood take scata Jibiya community for Katsina State Katsina Flood: Plenti pipo still dey miss Many oda pipo wey speak to BBC Pidgin also tok of how dem lose dia houses and means of livelihood for di town.
If time no change and di situation kontinu, den Eid prayer no go dey and celebrations go dey low key.
Oghiadomhe bin from Edo State and serve as di state deputy governor.
Ghana year of return, 2019 Wia dis foto come from, GHANA PRESIDENCY Di "Year of Return, Ghana 2019" na major marketing campaign wey happun for di kontri, dem target di African - American and pipo wey dey Diaspora to come join Ghana to mark 400 years of di first time wey dem go enslave African wey arrive Jamestown Virginia.
Dem dey angry to see journalist and dey no gree talk to BBC Pidgin correspondent.
Wetin go happun next for Nigeria National Assembly as Saraki di number three oga for Nigeria goment port go opposition party naim pipo dey look.
Japan: 'North Korea no get bright future' 6 September 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, World leaders say North Korea leader Kim Jong-un refuse to listen to wetin dem talk, say nuclear weapon no be something wey countries suppose fire anyhow Japan Prime Minister Shinzo Abe say if North Korea continue to dey fire-fire nuclear missile anyhow, then their future no bright at all.
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Di Nigerian state wey say na dem get twins pass for West Africa13th October 2018 Nigeria: Join-join twin don survive operation13th February 2018 Video, IVF: Wetin I cari eye see five times I do IVF to get pikin31st August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Mo'Hits: D'banj and Don Jazzy don announce reunion21st March 2018 Video, Brymo believe say music no be just entertainment7th April 2018 Omotola Jalade-Ekeinde don get Oscars membership invite26th June 2018 Miss Africa 2018: Miss Congo hair catch fire plus oda tins wey happun for dis year event28th December 2018 2018 highlights: Fever, Akwaaba, My Lover plus oda songs wey pipo jam to dis year23rd December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Latest informate from China National Health Commission on Monday: 21,558 suspected cases of di virus 152,700 pipo "under medical torchlight to see how e go go" 475 pipo don discharge from hospital Di number of coronavirus cases worldwide don overtake di similar one wey be Sars epidemic, wey spread to over 24 kontries for 2003.
Adetoye Francis, wey be di Adamawa/Taraba Area Comptroller of NCS talk dis one as im dey inspect one car and two tricycle wey dem say smuggle rice from Mubi town.
Di governor no use "gradually" for im speech, but statement wey Army release say im use "gradual withdrawal" Wetin we call dis foto, IPOB say soldiers kill their members Confusion everywhere All dis one don add to di confusion wey full ground about wetin dey happen for Port Harcourt, Aba and Umuahia for south-south and south-east, Nigeria.
How ship fit capsize laik bus, e bi unbelievable, na de tin weh e di pain we pass.
Another thing we de for inside dis tori 2:30 Video, Scleroderma: ‘I dey fear make I wake see say dis disease don go anoda direction’, Duration 2,3029th June 2019 Skin Bleaching: Food and Drugs Authority warn Ghanaians over 41 products24th January 2019 'Nigerian sun don change my life forever'1st March 2018.
The Super Bowl of livestreams Who you got?!
but e get some things wey you suppose know about your battery wey go help am last for you.
But e no put eye for di health of dem parents or whether dem get money.
Elon Musk big rocket launch dey successful Mandla Maseko plan to call pipo from space "Aliens exist, two ways no dey about am, all sorts of different forms of life suppose dey" among di billions of stars.
"Na one day four men come my house come force me to go UK."
“We accept $3,500 to marry our 5 year-old daughter to fit pay for our son medical treatment"
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 De messages di komot afta EU parliament and Parliamentarians for Global Action advice goment for investigate human rights abuses for Anglophone regions and free opposition leader, Maurice Kamto.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Police don respond to #EndSARS4th December 2017 Video, Ogar Jumbo: Police wan hide killing of my husband under carpet - Widow26th March 2019 #justiceforstephen: Lagos police don gbab two suspect on di killing of Dr Stephen Urueye5th April 2019 Why we fit stop pipo wit tattoos and dreadlocks - Nigeria Police2nd April 2019 EndSARS: Small crowd show face for Lagos protest5th April 2019 Any police man wey kill innocent pesin go face di law - IGP15th April 2019 Nigeria police launch "Operation Puff Adder" for north of di kontri5th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
5 December 2018 Wia dis foto come from, Victor Olaotan/Instagram Wetin we call dis foto, Victor Olaotan Popular Nigerian actor, Victor Toye Olaotan, wey don sick for two years go get di treatment im need for abroad.
"Di pipo die as dem dey try to escape di fight between di insurgents and di military."
For yi, de land and forest reform weh authorities di work' am need for consider weti de forest pipo need.
Sabi pipo say bleaching cream dey spoil di skin sotay e fit cause cancer.
Hope also use di same wood build tipper with changer over switch as di controller.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, “I write di book to clear pipo wetin happun for goment” - Jonathan Craiy die for Bamenda food market as fire burn around 200 stores 36% of pipo for DR Congo believe say Ebola na 'job man' tori Di food wahala for 2019 show say "Yemen, Democratic Republic of Congo, Afghanistan, Ethiopia, Syrian Arab Republic, Sudan, South Sudan and northern Nigeria go still dey among di world severe food crises for 2019.
Federal civil service workers on grade level 07 to 17 go now get between 14 and 23 percent salary increase while those wey dey on special salary aka CONHES, CONRRISE, CONTISS etc get between 23.2 and 10.5 percent for di same grade levels, according to di agreement.
Like China, Germany don implement social distancing guidelines within schools.
Dis extension na di third for di second phase of lockdown wey di kontri dey currently observe.
https://t.co/jRZmPfrYaY pic.twitter.com/Iwx6h72K1I— IGN (@IGN) June 4, 2020 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 John Boyega just became an IRL star wars character.
Some pipo dey even reduce as dem dey use social media, no watch TV and reduce as dem go out to chill.
The former Nigeria striker, who helped the @NGSuperEagles claim silver at the 2008 @Olympics, has died at the age of just 31. pic.twitter.com/xgwrTWJDvn— FIFA.com (@FIFAcom) October 4, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 We are sad to hear of the sudden demise of former @NGSuperEagles forward, Isaac Promise.
Afta video weh army shoot-shoot mami and pikin weh goment now say deh arrest seven soldiers anoda video komot weh Amnesty shine eye say na Cameroon soldiers di shoot pipo any how.
President Biya win October 7 election and deh swear e as president officially for number 6 day for November weh na also anniversary for e 36 years for pawa.
Lagos City Marathon: See photo of people wey run
Rest well my dear friend Immaculate Okochu pic.twitter.com/VvuLWda3mO— FREEBORN (@Enebeli02) August 13, 2020 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Kano burial ground: How lack of burial spaces in dis Nigerian city force pipo to bury dead bodi ontop each oda14th August 2020 Big Brother Naija Season 5: Ooni of Ife Youth Day suggestion to replace BBNaija Nigerian television series divide pipo opinion13th August 2020 Lebanese nationals wey wan move $890,000 from Nigeria airport chop two years in prison sentence21st August 2020 Flying Officer Tolulope Arotile: Nigerian Air Force hand over suspects in accident wey cause her death to police25th July 2020 How Ghanaians react afta Ghana Electoral Commission (EC) admit foreigners & minors into new voters register13th August 2020 Sharia court sentence 70 year old Mati Audu to death for rape in Kano12th August 2020 Yahaya Shariff Aminu: Kano sharia court sentence Nigeria musician to death for blasphemy of Prophet Mohammed11th August 2020 Tolulope Arotile death: Air force release investigation report and full details of di last moments of Nigeria first female combat helicopter pilot19th July 2020 Ebenezer Obey Fabiyi: Nigerian Musician death rumour and wetin really happun to di Chief Commander of juju music5th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Six reasons why buildings dey collapse16th March 2019 Video, Lagos building collapse: I dey baff inside wen our house fall - Victim24th June 2019 Building collapse: Secondary school fall down for Port Harcourt11th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Police arrest opposition protesters for Douala27th October 2018 For seka 'election hold-up' march, Ndoki Michele and 45 odas go appear for court1st November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di motivational speaker say im no need pipo to pity am but im need understanding and equal opportunity like odas to get di TV work.
Na only for city SARS boys tanda dey harass innocent pipo Abuja base lawyer Anthony Agbolanhor say, 'na only for city SARS boys tanda dey harass innocent pipo wey from bank dey come, or young pipo wey dey drive dia papa car.'
Di team of international scientists wey dey specialise in mosquitoes and di diseases wey dem cari, explain say sound dey very "important for reproduction, survival, and population maintenance of many animals."
ye witness - Ogoni killings: Notorious gang na im kill pipo, burn houses for Okwali - eye witness 15 August 2019 Wia dis foto come from, Nwazim Barikui Clever Ten pipo die for Ogoni afta gang members of one notorious armed robber enta Okwali community for Khana Local Goment Area in Rivers State to do revenge attack.
Depends on which category you fall under, goment and your company go tell you to work form home or siddon house first - except you be essential worker.
"But dem no catch me," na wetin Sabo remember.
Pressure di mount and na taim for goment for go down for inclusive dialogue, de Human Rights lawyer tok.
"I' wan fit dey zip dress wey be my size, lie down with my belly comfortably" na wetin she tok.
Jeff Bezos: Net worth of Amazon.com CEO and founder of di E-commerce company dey make pipo tok about di American business magnate
For di whole of Nigera, na only for Abuja wey more than 1 in 10 pipo dey see clean piped water wey dey enta dia house direct.
Colonel Mohammed Onuka (9 December 1993 - 14 September 1994) Col. Mohammed Abdul-Salam Onuka take over from di Civilian Governor of di state as di Military Administration of Sani Abacha start.
As at May 2020, break quarantine rules for Saudi Arabia and you fit pay reach 200,000 riyals (over $53,000) or face prison for two years, according to online reports.
EFCC don delete 'parri is over...' tweet But pipo reason say EFCC dey refer to Govnor Fayose since im party, di Peoples Democratic Party candidate Professor Olushola Eleka lose di election plus im immunity as govnor go expire once e hand over to di govnor elect, di All Progressive Party winner, Dr Kayode Fayemi.
Dis year, im bin arrange di Black Panther soundtrack album wey get beta reviews and sales.
Conor McGregor beat Donald Cerrone in 40 seconds for UFC 246 for Las Vegas
"Now I get energy, I neva miss any session."
Meanwhile INEC don announce say dia officer for Gboko LGA, Prof. C.D Tulen wey jaguda pipo shoot as she dey go Makurdi wit di result sheet wey dem don collate already dey hospital dey receive treatment.
Nigeria: 'Why we attack Benue people' - Fulani herdsmen Nigeria: Benue State wan ban anyhow waka of cow Wia dis foto come from, Irene Awunah -Ikyegh Wetin we call dis foto, Irene Awunah -Ikyegh Irene Awunah -Ikyegh wey be one of di organisers, say di shooting happen wen di protesters block road and as di commandant of di 72 battalion dey come back from security meeting, di people no allow am pass.
Agbor Nkongho na lawyer weh e lock e prison for seka Anglophone crisis and with e centre deh di try for helep de pipo weh deh dey prison with law, condemn killings and how deh di destroy villages.
Di HFEA dey measure di success rate based on how many embryos from frozen eggs dey result to pikin, if you measure am like dat, 19% of IVF treatment wey dem do for 2017 wit patients dia frozen eggs naim dey successful.
Another thing we de for inside dis tori New Zealand: Jacinta Arden don get belle19th January 2018 Japan: Lawmakers chase baby comot dia meeting24th November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers27 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Di police tell BBC say dem give protection to di lawmaker wen some pipo begin throw eggs ontop di car and even escort am reach im hotel.
To mark dis special birthday dis na seven correct foto wey take calculate di 70 years of Britain future king.
Ghana traffic police go start wear bullet proof vest den carry guns after deadly attacks on dema officers 30 August 2019 Wia dis foto come from, AFP Interior Ministry for Ghana direct Inspector General of Police say make dem arm all de Motor Traffic and Transport Department (MTTD) of de Ghana Police Service for de country.
Shower hour no go dey dis season according to di organisers.
Woman dem di tell dia pikin dem ('boys') say e no bi fair for treat and humiliate dem for dis manner.
Education: Dis one concern years of schooling, school attendance or pikin wey dey enrol for school.
Dis information show on 6 April 2018 for different kontri dem MMM website.
Separatists fighters say deh no wan see any man weh e no bi part of de family for di burial but Fru Ndi say e must go bury e party mimba.
National Livestock Transformation Plan: Ruga no work, so Buhari goment don launch anoda plan to address farmers/herdsmen kwanta