text stringlengths 21 14k |
|---|
Wia dis foto come from, PA Media Wetin we call dis foto, Khafi Kareem wey dey popular for Big Brother Naija decide to stay and not return to England - sake of say opportunities dey Nigeria Wetin happun for di last recession - for 2009? |
SERAP claim say top Nigeria goment leaders dey responsible for how over 13 million pikin no dey go school - something wey dem say expose dey expose them to violence. |
Oga Mohammed say di opposition Peoples' Democratic Party (PDP) for no challenge di federal gofment, unto say dem know dia weak point wey be to kolobi public money. |
Justice John Tsoho say, National Assembly get right to reject Magu, but wetin im no talk na whether im decision mean say Magu no be EFCC oga again. |
Where and where UK Prime Minister go visit for Nigeria Theresa May say make Nigeria change homosexuals laws Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Oga Falana dey para afta DSS still neva gree let Sowore and im co-defendant Olawale Bakare waka even though dem make all dia bail conditions 'I get proofs to show say Buhari dey eye third term' On October 4, Justice Ijeoma Ojukwu bin grant dem bail wit conditions wey dem bin no fit meet. |
Im come add say dis one Mansi house dem Dey collect mini before dem do dia work no good and e Dey give dem K-leg come add say corruption of di pen na anoda big palava because wen Press Dey corrupt freedom no Dey, say journalists suppose wake up and do dia duty because na dem be di conscience of society wey go tok as tins be for society. |
During im career as player, im play for clubs like SC Zamalek, Sporting Lisbon and Barcelona, although injury no gree am really shine for Catalonia. |
The Bill has now become an Act of Parliament. |
Name missing on list 47.Zainab Usman 48. |
Another thing we de for inside dis tori Kano Prisons: How wardens arrest woman wey try to smuggle marijuana inside noodle pack for one prisoner28th May 2019 Muhammadu Buhari dey blame Nigeria police for security palava28th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?59 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
But Godstime say di senator word no give dem hope at all as dem believe say di Civil Service Commission dey employ new people for di past few months but no dem consider dem wey dey disable. |
SustyVibes Lagos: Young pipo dey do clean Lagos campaign Dem no support media player for your device SustyVibes Lagos: Young pipo dey do clean Lagos campaign 14 December 2018 How to find beta way to take throway dirty, na big headache for Lagos city wey be Nigeria bizness capital. |
Life of celebrity no easy and of cos fans go always get plenty to talk. |
One of di boys inside di Ghana gang rape video don chop 7 years for prison 31 May 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di odas go get dem sentence for lower courts Court for Ghana don sentence one of di five boys wey dey inside di viral gang rape video to seven years for prison. |
Another thing we de for inside dis tori Woman wan troway poo-poo, come trap for window6th September 2017 Python: Goment rescue Snake as pipo enta forest to worship am18th September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Cameroon graffi tradition steal show for youth week fare |
Im also say federal gofment no go rest until all dose wey thief public money face justice. |
"My husband say make I no open di door. |
Dogboe dominate di match but before he go find en level, di former title holder Magdaleno give am some strong punch for di first round inside, Dogboe fall ground. |
“Football na universal sport and I represent new generation wey go like do well for Africa and world football. |
Anglophone crisis: 'President Biya forgive pipo weh deh lock for ngata'- Manyu chiefs 20 June 2018 Wetin we call dis foto, Manyu Chiefs for Cameroon Traditional chiefs don ask youths for Manyu town inside Southwest and Northwest regions of Cameroon to drop dia guns and come back to dia communities. |
Also, teams for di same pot no fit dey di same group. |
"Na Cameroon Head of State, His Excellency Paul Biya sign am." |
Emerson Palmieri, Edin Dzeko: Chelsea fit land Roma stars 23 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Tori be say Chelsea don dey close to do double deal for Roma players Edin Dzeko and Emerson Palmieri. |
Abia Abia Adamawa Adamawa Akwa Ibom Akwa Ibom Anambra Anambra Bauchi Bauchi Bayelsa Bayelsa Benue Benue Borno Borno Cross River Cross River Delta Delta Ebonyi Ebonyi Edo Edo Ekiti Ekiti Enugu Enugu Abuja Abuja Gombe Gombe Imo Imo Jigawa Jigawa Kaduna Kaduna Kano Kano katsina Katsina Kebbi Kebbi Kogi Kogi Kwara Kwara Lagos Lagos Nasarawa Nasarawa Niger Niger Ogun Ogun Ondo Ondo Osun Osun Oyo Oyo Plateau Plateau Rivers Rivers Sokoto Sokoto Taraba Taraba Yobe Yobe Zamfara Zamfara Fire stations: Population: Land mass: Number of fire stations 1 2 3 4 > 4 Fire stations across Nigerian states Lagos 20 Kano 4 Osun 4 Oyo 4 Adamawa 3 Ogun 3 Katsina 2 Rivers 2 Anambra 2 Akwa Ibom 2 Jigawa 2 Niger 2 Abuja 2 Cross River 2 Kwara 2 Borno 2 Ekiti 2 Abia 2 Sokoto 1 Ondo 1 Taraba 1 Nasarawa 1 Yobe 1 Kogi 1 Kebbi 1 Zamfara 1 Bauchi 1 Imo 1 Gombe 1 Enugu 1 Edo 1 Ebonyi 1 Delta 1 Benue 1 Bayelsa 1 Plateau 1 Kaduna 1 Show all states Fire stations across major cities around di world London 103 New york 254 Tokyo 81 Di Director General of Lasema Oluwafemi Oke-Osanyitolu say dem neva know di cause of dis outbreak but e fit be weather naim cause am. |
All these rates be higher pass de national average of 8.2%. |
Im be one of di most popular African leaders with plenty of im quote plenty for internet. |
Odion Ighalo: Why Man Utd drop di Nigerian striker for dia training camp for Spain 8 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Manchester United striker Odion Ighalo go miss di club training camp for Spain sake of fear of coronavirus outbreak wey fit make immigration for UK no allow enta back inside di kontri. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, UN say at least 200 million girls and women na victim of FGM for Africa, Asia and Middle East. |
Ghana den US enter di military deal agreement for March 2018 despite arguments say government trade Ghana en sovereignty give United States. |
New Ebola outbreak for central Africa dey make pipo fear Ebola don kill more dan 1,000 pipo for DRC Di NCDC for statement dem send give BBC Pidgin say dem dey monitor di Ebola virus disease outbreak for di Democratic Republic of Congo and recent cases for Uganda. |
Buhari: Herdsmen attack go soon stop |
If na Warri you wan carry me go dis time around. |
Cameroon army say many pipo die for Boko Haram attack for Darak Cameroon di craiy die for 17 soldiers weh Boko Haram Darak kill Army tok-tok pesin Cyrille Serge Atonfack Guemo say two small boy pikin bin di play wit grenade, weh deh bi fit don pick'am for sand and bi fit wan go sell'am for market, wen e explode. |
Na goment army or separatist forces shoot American missionary? |
Cameroon elections: Five tins you suppose sabi about dis 7 October election |
Di Lagos police no waste time do quick-quick investigation di commissioner of police give order make dem find di men. |
Nigerian Human Rights lawyer Okechukwu Effoduh tell say di decision wey di ruling African National Congress party for South Africa take na step for di right direction. |
Mrs Rose Ezemazu wey get five pikins say life no easy for dem as her husband too loose im job because of COVID-19. |
E no be like say I fit go take loan from bank say I wan pay minimum wage." |
On one hand, Chelsea na di true pioneers of introducing veteran talent to di English game, with the likes of Ruud Gullit, Gianluca Vialli and Gianfranco Zola all key figures in helping not only Chelsea establish themselves, but also di Premier League itself in the 1990s. |
Five Nigeria celebs wey do secret wedding Tiwa Savage don become first woman to win MTV Best African Act For one video wey dey inside her Youtube channel and wey don full everiwia for social media, di singer dey complain bitterly say she dey frustrated and she don tire, she no believe again say dis music tin dey work. |
But e no dey possible say dem go wan sell am give any museum because di typewriters dey help well-well as light no dey. |
Police say dem follow di law, as dem use warrant wey prosecutor give dem, arrest di people. |
Di minister wey receive two leaders of Nigerian business pipo for im office, say im know say Ghana election dey near and dat e no pure make dem cari Nigerian business pipo dem take play politics. |
Another thing we de for inside dis tori 1:06 Video, 'I put my mind for my game, my hustle my grind...' - Olamide, 1,0626th October 2017 0:25 Video, "Merry New Year and Happy Jollof"- Yemi Alade, 0,2524th December 2017 1:22 Video, Di 'sexiest' Angolan dance wey don catch fire all over di world, 1,2222nd December 2017 De one we dem don look 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,00one hour wey don pass 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020. |
Dem first elect 75 year old Oga Keita as Presient for 2013. |
Only then will they begin to have the right to call themselves leaders before the people of Nigeria. |
Di five-storey BBJ new hotel collapse as dem dey construct am and kill 11 pipo. |
Ooni of ife is so wrong saying that the show should be scrapped.— Beyond man (@Osinaka97) August 13, 2020 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 The anti-Big Brother Naija movement is high this year. |
WHO say coronavirus dey transmitted by drops wey dey fly pesin mouth and/or noose when pesin wey get am sneeze or cough. |
Something like dis don happen for Nigeria, Ivory Coast and Gambia. |
International women day: common nutrition myths about women wey get belle. |
Na one group of scientists for Massachusetts Institute of Technology design new type of micro-particle wey go join all di vaccines inside one medicine. |
E bin come last year "Di Experience" program. |
Simh say wen deh arrest CRM mimbas for march deh spread gas, odas wound go hospital, deh kana tin weh police di do na only wen pipo become hostile. |
To gain further perspective, Dem carve out Akwa Ibom State from Cross River State, while Katsina State come out from Kaduna State. |
Duke - Nigeria 2019 Election: 'Reduce money for party forms to epp young pipo' - Duke 20 June 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Politics party must reduce nomination forms money to epp young pipo Wit di #NotTooYoungToRun movement wey dey encourage young pipo to play politics, make political party dem for Nigeria reduce cost to buy form to contest election. |
Separatist forces don swear for stop election for Sunday di put fear say deh fit attack polling stations and few pipo go fit go vote for Anglophone regions. |
Dem suspect say na one Senator Ovie Omo-Agege wey dem suspend bring di jaguda pipo come wey tiff am, but di Senator say im hand dey clean. |
But e no be everybody dis season finale sweet for belle as many don enta social media to say dem no like di ending. |
End of Facebook post, 3 Japhet add for im post say na very big mistake for pastors and imam inside di kontri not to dey tok di truth because dem dey fear death. |
Another thing we de for inside dis tori Dr Stella Immanuel Hydroxychloroquine video: Facts you fit no sabi about dis drug for covid video of Houston Texas doctor wey Facebook, Twitter Periscope delete28th July 2020 Dr Stella Immanuel hydroxychloroquine video: Physician wey Facebook,Twitter delete her post say she promote drug WHO no support want patients to speak out28th July 2020 Dr Stella Immanuel biography: Doctor in hydroxychloroquine video wey Facebook & Twitter delete bin declare say Covid-19 pandemic na diabolic spiritual battle inside America Frontline Doctors video28th July 2020 Dr Stella Immanuel Covid hydroxychloroquine video: Facebook remove viral post of doctor wey say she use di drug to treat over 300 coronavirus patients for US28th July 2020 Apple iPhone 12 release date: How iPhones 2G, 3G, iPhones 4, 5, 6, 7, iPhones 6, 8 Plus, iPhone X & iPhone 11 Pro don change over di years, why e dey 'very expensive'27th July 2020 Nigerian schools resumption and Waec examination date: Federal goment say Secondary schools fit reopen on 4 August27th July 2020 Public Holiday: Federal goment declare Thursday, Friday public holiday for Sallah 2020 Eid-el-Kabir28th July 2020 Toke Makinwa Banana Island house and Festus Fadeyi: Amcon and di Nigerian radio personality don react28th July 2020 Kim Kardashian Kanye West: Di American celebrity couple don re-unite afta divorce tweet, bi-polar instagram story 'palava'28th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal45 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
If pipo Neglect nature dem dey neglect our source of food energy and balance. |
'Oldest Tsunami victim' skull come from Papua New Guinea |
While im enta 6ft on Friday, 14 August . |
Di goment of Nigeria still dey insist say dem son punch deadly blow on Boko Haram face but di group still dey cari out attacks. |
Im say dem suppose also check say di drivers no get mental wahala wey fit affect how dem dey reason. |
Some pipo also get increase risk of bowel cancer because dem get anoda condition, like extensive ulcerative colitis or Crohn's disease for di colon for more than 10 years. |
So by di time we dey come di villagers don gada for di scene dey wait but thankfully our police escorts fire some shots to scata di pipo if not as dem dey vex so, na only God know wetin for happun." |
''Wen l don gbab am, l ask am say, 'Wetin make you do dis kain tin'?' |
"wen you dey make love, your bodi dey release chemical dem dey call oxytocin, di chemical dey make pipo wey release am dey close. |
Im tweet on di arrest of women for Abuja dey make Nigerians drag am for twitter. |
Di lockdown wey some of dis small kontris dey do fit work work, but dem no fit last forever, Dr Tatem bin reason. |
Oga Oshiomhole, through im press secretary, Simon Ebegbulem, tell BBC Pidgin say, dem don already carri di mata go Court of Appeal for "stay of execution plus appeal di ruling." |
Eid-el-kabir: Osun state dey give free train ride for Sallah jolly jolly 7 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Goment for Osun State don approve free train rides for dia indigenes wey dey live for Lagos to mark dis year 2019 Eid-el-kabir jolliment. |
See how to vote BBNaija housemates & how Season 5 eviction go be Weti you need to know about Biggy 237 Cameroon reality TV show wey e fiva BBNaija Check out who bi who for Biggy 237 Mansion. |
President Muhammadu Buhari go im own ward for Sarkin Yara, Daura local goment for Katsina state to follow participate. |
Wia dis foto come from, Getty Images Di technicians wey dey repair di machine find out say banknotes of 2,000 and 500 rupee denomination dey destroyed but officials tok say dem manage to save another 1.7m rupees, Another thing we de for inside dis tori Nigeria: JAMB don suspend staff wey snake swallow N36million from12th February 2018 Armed robber dress as reverend sister to go rob bureau de change17th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
André Ayew be de new Black Stars captain Meet di 'animals' wey dey compete for AFCON 2019 Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Meet di 'animals' wey dey compete for Africa Cup of Nations for Egypt21st June 2019 André Ayew be de new Black Stars captain24th May 2019 Asamoah Gyan retire from Black Stars sake of 'captaincy issue'20th May 2019 Asamoah Gyan: Black Stars captain don return from retirement after Ghana President intervene22nd May 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Im call di bloodshed "consequence" of Oga Trump anti-immigrant tok. |
Others na from Hong Kong, Philippines, Peru, China, Denmark and Italy. |
#8thSenateValedictory pic.twitter.com/fy1e11EgGC— Abubakar Bukola Saraki (@bukolasaraki) June 6, 2019 End of Twitter post, 1 Saraki also explain give say need dey for executive arm of goment to constantly do tok tok wit di legislators on top di issue of budget, adding dat di National Assembly no be rubber stamp and di executive gatz understand say additions to the budget na part of National Assembly responsibilities. |
But di fFederal goment don declare di tori as fake news. |
aster Semenya wan make court scata IAAF decision say man blood plenti for her bodi 15 February 2019 Wia dis foto come from, FABRICE COFFRINI Athletics South Africa say dey di support Caster Semanya wen e go court next week for try contest decision weh e di disqualify senior women athletes wit high man sex hormone weh e di increase naturally. |
Port Harcourt: 465 Nigerian returnees don land from Libya |
oronavirus: South Africa Police gbab couple wey do wedding during lock-down 6 April 2020 Wia dis foto come from, uMhlathuze Municipality One couple, husband and wife and guests wey come follow dem jolly for dia wedding for South Africa, don enta police net sake of say dem no follow goment rule. |
Friend: Liverpool used him to break their Ramadan fast #Barca #LIVFCB #LIVBAR pic.twitter.com/aUXMZdsKre— Jèfé Juan José (@Jefe_says) May 7, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 This is Anfield! |
SERAP - Ganduje: Buhari must investigate Kano State govnor dollar video - SERAP 4 November 2018 Wia dis foto come from, FACEBOOK/KANO STATE GOVT Socio-Economic Rights and Accountability Project, (SERAP) ask Nigeria President on Sunday to shapely investigate Kano state govnor Abdulahi Ganduje sake of video wey show oga Ganduja dey collect dollar. |
View more on twitterView more on twitter Govnor of Oyo state, Seyi Makinde also send congratulatory message to Govnor Obaseki and im Deputy Govnor Phillip Shaibu for a well-deserved victory. |
Among tins wey she suggest make dem change na di law wey go allow flight crews to give medicine to passengers to help reduce mess for dia belle. |
Then im former wife, Nkosazana Dlamini-Zuma, wey im hope go replace am as head of di ruling Africa National Congress lose party election for December to current deputy president, Cyril Ramaphosa. |
Band: Dis na very important role for di whole performance make e work , as na di sound wey dey comot di music. |
Di family never tok how but di 59-year-old daughter of former president Nelson Mandela and Winnie Madikizela-Mandela, die for Johannesburg hospital early dis morning," SABC tok. |
Nothing your eye no go see for Black Friday, like fighting, pushing, abusing, on top say people wan buy cheap things. |
E say some hackers dey use words from dictionary and dem call dis type Dictionary attack; others dey use di birthdays of people wey dem call di Birthday attack. |
If we all come together as brothers and sisters and also as citizens of this country we can end this Nonsense!! |
Okoye say dem wound almost 30 pipo but dem dey hospital wit di pesin wey dem stab dey collect treatment. |
I dey make mistakes, everyone dey make mistakes. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.