text stringlengths 21 14k |
|---|
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 How pipo dey celebrate No Bra Day For some pipo for social media, #nobraday na day to educate pipo especially women to check if dem dey at any risk to get cancer. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Some Trump supporters don dey wait outside since early mor mor on Monday 1. |
New Year Day - January 1 For Nigeria, Ghana and Cameroon, di first public holiday for 2020 na New Year day on January 1. |
Im add say: "but e no mean say law no go dey. |
"I tok say we get over 900,000 PVC wey pipo neva collect for Oyo state and e go dey good for stakeholders to join hand wit us to make sure say dia loyalist come collect dia PVC and instead of dis pipo to dey encourage pipo to come collect dia PVC, dem dey waka about dey look for PVC to buy wey no even dey for sale ." |
Di president bin travel go Egypt second round tie and say "dem come back stronger" afta dem knock dem out. |
Two players - Juventus' Daniele Rugani and Sampdoria's Manolo Gabbiadini - test positive to coronavirus. |
Boko Haram kill 23 pipo on dia way from burial |
De worse wan na wen boy and girl pikin dem di be exposed for sex for get moni or some tins and violence for house. |
"Additionally, di HOH go dey allowed to select a deputy to assist dem to cari out dia duties and dem fit get to add some BBNaira to dia Betway Wallet...." Another thing we de for inside dis tori Big Brother Naija Season 5 housemates names: Nengi wey real name na Rebecca 'Nengi' Hampson na di first Head of House for BBN... |
I’m sexy.— Taofeek Oseni (@HEAD_MASTA) April 30, 2018 End of Twitter post, 10 Skip Twitter post, 11 If Miracle's net worth is 45M, and Davido just bought Chioma a 45M Porsche, does that mean that Davido bought miracle for chioma. |
Lagos: Passengers no fit carry pass one pesin to escort dem enta Nigeria airport |
We arrange all our strategic systems well for ground." |
Wia dis foto come from, NANTS Wetin we call dis foto, NANTS say one of dia member kill imsef out of frustration How dis palava take start? |
National Assembly workers don block Nigeria lawmakers from sitting Wen 30k new minimum wage alert go begin enta? |
Zaner-Bloser National Handwriting Contest: Girl without hands don win di competition 24 April 2019 Wia dis foto come from, Cathryn Hinesley One 10 years old girl wey dem born witout hands na im just win one national award for her handwriting. |
How English Premier League table dey look like now Why Akinfenwa of Wycombe get special message from Klopp Man City no go face Uefa two-year ban again Ayoze Perez and Demarai Gray counter-attacking goal ensure on Wednesday night ensure say di Foxes stay fourth, a point behind third-placed Chelsea wit two games remainin... |
Wia dis foto come from, CFR Wetin we call dis foto, Dis dey show di number of pipo wey don die since 2011 to now Wia dis foto come from, CFR Wetin we call dis foto, Monthly rate of death don reduce frm 2015 but between 2018 and now e dey go up and down. |
Nigerians for social media don begin dey complain about di new voice of Big Brother Naija, wey dem dey call "Biggie." |
hristiano Ronaldo don leave Real Madrid dey go Juventus for £105m 10 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ronaldo na Real Madrid all time top goal scorer Christiano Ronaldo on Tuesday join Juventus afta di Italian club agree to sign am for £105million to become one of di four most expe... |
Supplementary elections: Kano PDP say make INEC cancel di rerun 23 March 2019 Wetin we call dis foto, Dis one happun for Dala LGA PDP chairmo for Kano Rabiu Bichi tok say e dey necessary for INEC to cancel di rerun wey suppose happun on Saturday for Kano as cases of political thuggery and no voting full everywhere. |
rian Medical Association say doctors salary 'no even reach' 7 March 2018 Wia dis foto come from, Science Photo Library Wetin we call dis foto, Di doctors dem for Canada say dem dey offended as dem receive big salary wen nurses and patients dey struggle Di chairman for Nigerian Medical Association, Rivers State branch -... |
Papa Moukala as kontri pipo di call e suppose explain why e go late for camp before Burkina Faso - Cameroon friendly match for France for number 25 day instead of number 24 day weh all man be suppose enta camp. |
Somalia talk say dem don win al-Shabab |
Ghana: River gods say make school girls no cross am if dem dey menstruate 'Wen I find out say I no be boy or girl, shock catch me' 'No make mistake cry' "Kinaya" (no be her real name) dey live for UK. |
He explain further say Dr Ayine no fit convince am say legal matter dey court so Parliament no fit do demma work. |
I go help Ghana fight corruption |
Di new anti-corruption join-body get one kain special power wey include detention and travel ban of suspects. |
"Goment dey collect many tins from us but notin we dey benefit. |
She say "dis na our way to try reduce dat stress." |
Dem include Athletics, Boxing, Basketball, Table Tennis, Weightlifting, Wrestling and others wey be Para-Athletics, Para-Powerlifting and Para-Table Tennis. |
Wia dis foto come from, Innocent Frimpong Wetin we call dis foto, Students are expected to pass a technology exam - even if they have no access to computers Even one computer, di school neva see since 2011. |
She don do well for hersef, she go school and she fine well-well. |
#shesaidado #adamaindimiwedding #presidowedding #adamaindimi #presido #indimiwedding #arewawedding #northernwedding #northernbride #bighweddings #bighstudios #bigh #jideofstola #hauwaindimi A post shared by Shesaidado2020 (@shesadiado_) on Aug 7, 2020 at 5:40pm PDT End of Instagram post, 5 Skip Instagram post, 6 View t... |
Listed among Di New Yorker's '20 Under 40', 2010 53. |
Di yabis wey follow afta City waya di Blues Although say Mendy don write to support Silva say im no take offence ontop di tweet, oda pipo say di tweet dey racist, whether e offend Mendy or not. |
Moghalu wey bin also run for presidency for di 2019 Nigerian general elections, say im happi wen e see di list of EAC members because dem sabi economy mata well-well. |
Elections Cameroon lawyer say all ballot papers di finish for de same taim and no see how Kamto fit complain say dia paper finish and deh no replace'am. |
Esha Gupta: 'Alex Iwobi Gorilla comment na normal tin wey Africans dey face for India' 1 February 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Alex Iwobi wey be Arsenal Player na im dem call "gorilla" On Monday, Bollywood actress, Esta Gupta make international news afta she post one conversation she bin... |
19 September 2019 Nene Nwayo na young actor wey dey try to make am for Nollywood, di Nigerian film industry, but she dey regularly get to deal with sexual harassment for auditions. |
Oluwole Osaze Uzizi, wey be director voter education and publicity for INEC, tell BBC Pidgin say di rerun election go happun for polling units wey tins bin no go well on Saturday. |
We no arrest any INEC computer staff because of Atiku petition - DSS Na goment carry life pension mata come we table - Bayelsa lawmakers INEC say di reason why dem change di date na because di first date wey dem been announce clash with Bayelsa State Annual Thanksgiving Day. |
Where Africa dey for dis list? |
For airport, Sports Minister, Pierre Ismael Bidoung Kpwatt welcome de August guest with some former lions dem Joseph Bell Antoine, Rigobert Song and odas. |
Trust social media na, pipo don come out wit different reason of wetin dey oga Buhari mind wen im give dat look. |
Another thing we de for inside dis tori BBNaija Erica and Laycon fight: Neo and Vee break up, Ozo confess to Nengi - See all di drama wey happun afta Saturday night party6th September 2020 BBNaija strikes: Erica, Kiddwaya, Ozo and Tolanibaj collect warning from Big Brother - See di reason why23rd August 2020 BBNaija li... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Afcon list: Kelechi Iheanacho, Semi Ajayi no dey Super Eagles list to Egypt9th June 2019 Asamoah Gyan: Black Stars captain don return from retirement after Ghana President intervene22nd May 2019 Afcon 2019: Dem don thief di artificial grass for Cameroon stadium14th March ... |
Anthony Obiagbaoso Enukeme AKA Tonimas na im be di CEO of Tonimas oil until im die for June 2020. |
Tennis dey favour man pass woman? |
Auchi Polytechnic, Auchi, Edo State don begin admission process for di 2020/2021 academic session Federal Polytechnic Ado Ekiti, Ekiti State admission screening exercises for ND/HND programmes into di 2020/2021 academic session don start. |
Nigeria na first to qualify for R-16 Afcon 2019: Ghana vs Benin match result Cameroon wipe Guinea-Bissau for Afcon opener Meet di 'animals' wey dey compete for AFCON 2019 Who dey play today Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Algeria win dia opening match for Afcon Senegal and Algeria go hope t... |
But wen BBC Pidgin speak to di CID spokesman, en no fit confirm di story. |
Im say "by di time dem rescue di sergeant come carry am go hospital dem find out say im don die." |
Professor Jonathan Ball wey be virologist for di University of Nottingham say e almost sure say second wave go happen, especially as we dey enta colder season. |
Rivers govnorship election drama continue, SDP deputy guvnorship candidate defect to PDP as Lulu-Briggs reply court Why court remove Dumo Lulu-Briggs name from Rivers Govnorship race Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Some Ghanaians and Nigerians dey yab demself for Twitter. |
German engineer wey den kidnap for Kano don free |
Nkanya di advise young pipo weh wan enter for film making say dem get for learn, because film making no be only for look and tok fine. |
Sia don release some ogbonge jams and collabo with top musicians like David Guetta and The Weeknd. |
Di telephones no get signal and we no get way to talk to each other." |
No be small thing as di whole community don begin dey fear so tey na specialists na im dem wan use take catch di lions as di mater don pass police power. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Where three Saudi Princes vanish go?18th August 2017 Naptip reveal how jaguda pipo take wayo cari 50 Nigerian girls go trap for Saudi Arabia10th August 2018 Zainab Aliyu land prison for Saudi Arabia ontop drug crime wey she no commit30th April 2019 President Muhammadu Buha... |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram I love you Mommy A post shared by Casandra (@cassie) on Dec 29, 2018 at 9:52am PST End of Instagram post, 1 Dis na how social media react on di mata: Skip Twitter post, 1 Diddy: I U Cassie: pic.twitter.com/KTP2tY8Vuy— that chef on a mission (@_ImChefCole) December 29,... |
'I dey hide inside coffin as pickin' |
He collected money from them to do a video against the main opposition candidate -Atiku and also to stop attacking Buhari.— Comrade Deji Adeyanju (@adeyanjudeji) March 20, 2019 End of Twitter post, 1 But Charly Boy wey follow BBC tok about di mata say "Festus Keyamo na im friend and na im be di pesin wey e call to help... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria lockdown: How Lagos, Abuja dey observe relaxation of coronavirus lockdown4th May 2020 Nigeria coronavirus stats: Federal Goment fit order anoda total lockdown, if confam cases rise5th May 2020 Coronavirus lockdown: Govnor Babajide Sanwo-Olu don order lockdown of Lagos25th... |
Di president tok dis one for im hometown Chato, wia e say "wen you get big population, e dey epp build economy, na im make China economy dey so huge". |
ODA TORI DEM YOU FIT ALSO LIKE: Fashola, Lai Mohammed, Saraki dey ministerial list How Amaechi, Akpabio, odas ministerial screening take waka Six Nigerian ministers wey 'vex' pipo for Buhari first term Plane jump off runway for Lagos Airport Shiite protesters enta street again afta bloody clash Ghana, Nigeria 'retailer... |
Seyi sef put mouth and tell Omashola to just apologize and stop di argument and quarrel. |
Di agency dey powerless and no fit do dia work since di minister no gree inaugurate di board. |
China dey seriously affected by dis environmental problem. |
Dem admit am to hospital on Saturday afta im fall sick, im comndition improve but on Monday, he get cardiac arrest and efforts to revive am no suceed according to officials. |
Ah di pass so na for motor park for Moghamo for Bamenda, na so pipo dem flop for travel go Douala and Yaoundé. |
AA - E no true say dem 'tiff' two aeroplanes for Lagos airport - NCAA 17 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Murtala Mohammed Airport Lagos Sam Adurogboye wey be tok tok pesin for di Nigerian Civil Aviation Authority don tell BBC Pidgin e no true dem tiff two planes for Lagos Air... |
Also, two tweets from dis users also attack wetin di presidential aide tok about how di students take free: Skip Twitter post, 3 Ransom was paid. |
"I go leave di imperial family today, but I no go change for my support for his majesty and her majesty." |
I like im commitment and e don even reject beta jobs in order to coach Spain. |
Like most women wey dey carri anoda pesin pikin for dia belle, na usually women wey no dey fit carri belle for one reason or anoda dem dey do am for. |
According to Deputy Managing Director for Midlands, Isaac Mensah, staff who witness assault of di woman for dema Shiashie branch den fail to handle di situation as dem train dem to do go chop hot. |
"If di kontri fit deal with wetin dey make minority Anglophones to complain then I think we fit get federated kontri where pipo go fit live with protection of dia identity," im explain. |
Wia dis foto come from, Getty Images May look like say she dey lonely for dis popular foto of her, when she bin dey wait for di bilateral meeting wit European Council President Donald Tusk during one EU summit for Brussels in October 2017. |
Saudia Airlines: Plane make U-turn after mama forget pikin for airport |
Another thing we de for inside dis tori Yahoo-yahoo: EFCC don arrest fake CBN governor Nigeria corruption police arrest Onyebuchi Julius wey dey pose and trick pipo say im na CBN governor.20th December 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:... |
Wia dis foto come from, FLORIAN PLAUCHEUR Wetin we call dis foto, Yagana Bukar and her family get two other small brothers wey dey among 300 children wey Boko Haram kidnap from Damasak, north-eastern Nigeria nearly three years ago. |
Dis one dey come afta di Nigerian Police tok say dem don restructure SARS wey bin dey give young pipo for Nigeria wahala. |
Pastor Ituah Ighodalo interview: Ibidunni husband speak for di first since her death |
"E be my suggestion sey moving forward, CAF go implement VAR right on de onset instead of sey dem go wait till quarter finals. |
No wear skirt, wear baggy - NYSC Why Denrele Edun wear woman cloth for Magazine shoot E no dey clear wetin be punishment for di pipo wey no hear, wey go still wear di banned clothes. |
Na for inside di lounge on Saturday Kidd and Ozo bin rub mind wen di oda housemates dey play game. |
Di pipeline explosion wey happun on Friday 20 September, 2019 make pipo run comot for fear say di fire go burn down di community. |
Dis tradition dey popular sotay, e trend enter social media dis year. |
Ghana Education Service (GES) say despite de possibility of dis challenge, dem get plan for Covid-19 infected students wey no fit write de final exams. |
Our reporter wey dey di airport say top security agencies wey dey ground include army, police, civil defence, SSS plus others. |
One of di white supremacist wey use di symbol na Australian man Brenton Tarrant wey dey face accuse say im kill 51 pipo for two New Zealand mosques for March. |
They are paying the price for supporting me. |
Another thing we de for inside dis tori Crime of Passion: 'Why I set fire burn my babe and family as dem dey sleep'1st May 2019 Buhari don give greenlight for community police - IGP1st May 2019 Abuja taskforce arrest women say dem wear 'skimpy clothes dey waka-waka'30th April 2019 Ramadan fast: Kano State Sharia Police... |
Another thing we de for inside dis tori Buhari in Maiduguri: Youths boo President Muhammadu Buhari afta e visit Borno to tok sorry for terrorist attack12th February 2020 Boko Haram: Seven tins you fit neva sabi about di terrorist group wey start from Nigeria11th February 2020 President Buhari: 'We don win Boko Haram'1s... |
2019 election: 'Our mumu don do' |
Presido Buhari say im shift di date from 29 May to honour di politician Moshood Abiola, wey die 20 years ago. |
And you slapped a woman journalist doing her job cos she captured your evil act. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.