text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Teachers for Ghana don do nationwide strike3rd November 2017 Wetin make Nigerian university lecturers begin strike15th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di Presidential Task Force on Covid-19 bin down allow di reopening of churches and mosques in di kontri for June but di Lagos State goment no gree allow worship centres for di state to reopen sake of di increase in coronavirus cases.
Law enforcement and oda security agencies must fight crime strictly according to law."
Eino catch my turn yet?— Your Ex And i (@BraChillie) September 8, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Ghana as a Country we disassociate ourselves from that Big Brethren Ghana please They are not Ghanaians ah— £A• (@_ern_est) September 6, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Ghana derrrr smh what kinda fuvken fuvk is this ?
Issue of no visa for other African countries should better be deliberated and discussed at the floor of the upper chamber before announcing it.
Anytime dem see me, 'Senator Kwankwaso wia my dollars, give me dollars,' im tok.
Miyetti say dem don tire for di kain way Saraki dey control di National Assembly.
ria vs Cameroon: How Super Eagles knock out Indomitable Lions 6 July 2019 Wia dis foto come from, JAVIER SORIANO Nigeria Super Eagles qualify for di quarter finals of di Africa Cup of Nations on Saturday after dem beat di Indomitable Lions of Cameroon 3-2 for Alexandria.
'Anglophone Crisis: 'Gunshot don turn music for Bamenda' - Resident "Bamenda University campus quiet laik burial ground" Panic bin dey Bamenda for September 1, afta separatists shoot and kill policeman, goment forces komot di shoot at any how.
UK Home Secretary Sajid Javid for tweet confirm im arrest: "I can confirm say Julian Assange dey police custody now and dey rightly face justice for UK.
But even as dem no go talk di country matter well-well, some people from dia go show face, tori be say Mauritanian President Mohamed Ould Abdel Aziz and Tunisia president Beji Caid Essebsi suppose be special guest.
Step five Once you enta cubicle, put your finger for di ink wey dey dia, den use dat finger wey stain mark di space or box wey dey di ballot paper for di candidate or paety wey you like.
She dey claim say di boys bin hold her down for jangolova, call her hair "ugly" and "nappy" before dem cut some of di hair.
The best to ever do it.
Just sey dem dey work towards dema rescue.
E show say di UN dey recognise our order as e dey do something important for di development of humanity," Tabichi tok.
Na how he inspire pipo and it was something that made him feel alive."
Swine flu: Medicine dey enter Ghana Ghana: Wetin you suppose know about swine flu More information from di report na say authorities don begin separate di birds wey be quarantine, and dem dey monitor movement of birds inside di country.
8 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, "I think say if we fit talk our true na di strongest weapon wey we get," na wetin TV star Oprah Winfrey talk for di Golden Globes ceremony Dis year Golden Globes film and TV award wey happen for California, US dey special, as almost all di stars wear black on top di "Time's Up" campaign.
Wia dis foto come from, Agbor Balla Wetin we call dis foto, 62nd ordinary session for African Commission for Human and Peoples' Rights hold dia meeting for Mauritania.
People dey wonder what dis dey mean for other documents wey dey secure using de birth certificate as primary identification source for de creation of those documents like passport, National Identification Card den tins.
As for im first season for Premier League him wan play well wit West Brom team.
May talk dis one for di first joint forum of Commonwealth Head of Government Meetings for Westminster on Tuesday 17 April, where she say nobody suppose face hand of justice just because dem dey inside same-sex relationship with pesin wey dem love and care about.
Im tell BBC Radio Leicester: "Di engine stop and I turn round and e make one small whirring noise, wey be like one grinding noise.
Oga Elkana dey confident say police go take handle di mata seriously if dem see say di police wey shoot dey wrong, "We get di Ikorodu issue wia bullet hit schoolgirl and the action of di command bin dey clear.
#ImagineANigeria: Wetin pipo dey tok ontop social media about dia dream kontri 13 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Some Nigerians feel say security forces too dey harass young pipo and dem no dey respect dia rights One day afta President Muhammadu Buhari give im Democracy Day speech, di hashtag #ImagineANigeria don dey trend today ontop Twitter for Nigeria as pipo begin reason am for mind how dem for like dia kontri to be.
Another athlete wey go show too for di West African country na Simidele Adeagbo, she go compete for di women skeleton.
Kaduna school kidnapping: Six female students and two staff dey miss 3 October 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria Police Police for Kaduna, north west Nigeria don confam say kidnappers don gbab six female students from Engravers College.
Meet VMAs 2020 winners & Chadwick tribute for MTV Video Music Awards So BBC Pidgin gather at least five posts about Monday night wey summarise di Brandy vs Monica 'The Boy is mine' verzuz battle here.
Dis according to him go address de challenge of joblessness among graduates for de country.
UTA, dey represent ogbonge Hollywood actors like Angelina Jolie, Johnny Depp, Gwyneth Paltrow, Channing Tatum, Nicholas Hoult, Ewan McGregor, Kim Soo Hyun and Liv Tyler, according to Deadline report.
Cameroon goment,wey dey fight separatists for di region for di past three years, neva tok pim on top di mata.
Traffic Situation Report - Lagos Reporter, Gift Andrew Di koko be say traffic situation don bad pass before for routes wey lead from Lagos mainland to di island, dis na sake of say goment close Eko bridge to do repair work on am.
Another thing we de for inside dis tori 'We go sell all di corrupt property we recover' - Nigeria President19th February 2018 Ayodele Fayose: Nigeria Government must talk wetin dem seize before dem sell am22nd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Paul Pogba: Man U oga Mourinho say e get long-term injury Manchester United midfielder Paul Pogba, get injury wey go mean say e fit no play for more than two months30th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Cameroon: Committee no wan renew contract for coach Hugo Broos
For dia preps, Spain whitewash de Lionesses 4-0 for number 17 day for May but on Thursday de take dia revenge for division one club, Lavente 4-0.
Wia dis foto come from, GSAC Egbunuche, wey dey suffer from health problems including diabetes and eye wey no too sharp again, currently dey hospital for observation, but di NGO dey concern of wetin go happun to am next.
Nigeria: 'Tension' dey Jos as government impose curfew
For de ten regions any man get e own cause for epilepsy, weh e get relation wit traditional, league di collaborate wit traditional healers and communities for tell dem say book pipo know dis sick.
South Africa election: ANC don win though dem lose some seats
"Di only problem wey go dey there be say di prisoners from UK go dey better prison pass those wey don already dey Nigerian prison.
Zimbabwe: Mugabe don appoint minister for cyber security 10 October 2017 Wia dis foto come from, JEKESAI NJIKIZANA Wetin we call dis foto, Patrick Chinamasa go begin put eye for internet matter for Zimbabwe Zimbabwe President Robert Mugabe don appoint Patrick Chinamasa to lead di new Cyber Security Ministry wey go focus on social media crimes and other websites ahead of election for di country wey go happen next year.
Yinka Lawanson na artist wey don dey do show inside prison, since nine years.
For di statement wey im bring out, e say di Divisional Police Officer, for Ogombo, Ajah, Lagos receive one call for help on di 3rd of May about one Mr Otike Odibi wey dem claim say im wife-Mrs Udeme Odibi kill am for dia house.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nigeria 2019 Election: Na young pipo get sense pass Another thing we de for inside dis tori 1:03 Video, 2019 Election: How much politicians dey pay for vote buying?, Duration 1,0321st November 2018 Nigeria 2019 election: Waec, school certificate, oda qualification of candidates wey wan be presido26th October 2018 Video, Obasanjo letter to Buhari: Nigerians don talk about 2019 election24th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Law enforcement officer dem go do search and di carry out control so if deh catch any man with gun or ammunition now, de person go taste music for law.
Cameroon is a Central African country that has both English and French speaking regions.
Wia dis foto come from, BATH SPA UNIVERSITY Wetin we call dis foto, Olivette Otele na UK first black female history professor Olivette Otele Di 48 years old na Professor of History for Bath Spa University, Otele wey come from Cameroon na historian and memory scholar wey dey do work ontop European colonial history and wetin happun afta colonial period.
'Nobody fit kwesion say wuruwuru dey, di vote correct, yes di card reader bin get small small issues, but dis election na one of di freeest process if you compare to di one wey happen for 2014.'
Another thing we de for inside dis tori Niger: 12 soldiers don die for attack21st October 2017 Nigeria: Suicide bomb don kill 13 for Maiduguri motorpark23rd October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Many of dem tell BBC pidgin say dem no get moni to go hospital for town.
Professor Akindele get three count charge on top say e use im position as lecture ask for sex and e bin wan do magu magu increase mark for student wey e tok say fail exam for 2017.
Before im swearing-in for 29 May, 2019 for im second tenure President Muhammadu Buhari don already dey tink of how di kontri go be for 2023 as im say im go leave Nigeria better dan wen im enter office.
How NYSC corpers fit get di free laptops and phones wey EU wan dash dem
Benue Killings: People dey protest for Nigeria national assembly
ria: 16 women don free from traffickers hand 16 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Traffickers don dey cause seriosu palava for Nigeria Nigeria dia Department of State Services and di National Agency for di Prohibition of Trafficking in Persons (NAPTIP) don save about 16 women wey bad-bad pipo bin wan carry go Saudi Arabia .
For Ms Ogunsola e go dey hard to stay inside house.
''Pa Jerome bi don paralyse, e bi diabetic but hospital force we for sign Covid-19 wen e die''
We regret Otedola tanker fire explosion-NUPENG Nigeria Union of Petroleum and Natural Gas workers (NUPENG) say dem no happy wit di tanker explosion wey kill nine pipo for Lagos-Ibadan express way South-West Nigeria, on Thursday.
Wetin we call dis foto, Barrister Nicodemus Amungwa Barrister Nicodemus Amungwa say na minister for justice bin suppose signal attorney general for free de prisoners.
Dem fit tok wetin dem like, di koko na how e take affect me.
If dat one happun, e don be for us because we no go fit report misuse because we no go fit know, so we dey dis lawful hackers hands weda dem dey follow law or not.
AFP say all dis one dey clear from all di Presidents dia speeches and debates.
Opposition politicians say Weah no try as im wan decorate former Arsenal manager and another French soccer coach, Claude Le Roy for ceremony on Friday unto say dem help im career.
Four oda tins wey pesin fit get as fake.
As na tradition before de football festival start, FIFA di waka for de kontris weh deh di take part for de competition for show dem de cup.
E pass 40 candidates wey contest to be govnor of di state.
We don bury her on 7 March, 2020 for Bayelsa."
22 years old Osaka wey be two time Grand slam champion get money now pass Serena Williams.
Wetin we call dis foto, Political heavyweights like former vice presido Atiku Abubakar and Sokoto govnor, Aminu Tambuwal, dey hope say na dem di party go choose to face current president Muhammadu Buhari.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 And odas go like wetin dem see.
ria: Government don confirm two more yellow fever cases 18 September 2017 New Informate 19 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria government say dem don discover two more cases of Yellow Fever for Oro Ago, inside Kwara State wey dey for north-central part of di country.
Di senator wey dey represent Yobe North also get Masters Degree and Doctorate Degree for Remote Sensing from Cranfied University for UK.
Is Covid-19 airborne? Air conditioning and coronavirus plus wetin WHO tok and why e dey important
Chaw matters wey drop, but one clear commitment wey President Akufo-Addo show be say in government go fight corruption with di appointment of Martin Amidu as Special Prosecuor.
As Oliseh enta di club, di captain vex discharge and di club assistant coachie join goal keeper trainer provoke comot say dem no like im doings, but di players say dem enjoy di wey im dey treat dem.
Jeff and MacKenzie get four pikin together: three sons and one daughter wey dem adopt from China.
Another thing we de for inside dis tori Buhari visit to Lagos: 'My goment economic policies dey make impact' - Nigeria President to Business community Buhari meet di Business community inside Lagos House, Marina as part of im APC presidential rally on Saturday.9th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers24 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
But disagreement and argument go fit follow any mata wey your mind dey inside and for pipo wey truly non of dem be broda fit scata relationship.
Wen you begin hear tins like "life don tire me," "if I die now no body go cry, "make rapture just happun now" or di pesin dey always tok about death death, dis na signs say di pesin wan take im life, Dr Maynunah Kadiri, di founder of Pinnacle Medical Services, wey specialise for psychological and mental health issues.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Sake of say Wizkid don do music collabo wit anoda Nigerian musician Tiwa Savage before plus say two of dem don appear togeda for public plenti times, na so Nigerians begin ask pipo to epp Wizkid make choice between Tiwa and Noami.
Dem rescue 21 crew members wey bin dey one Japanese ship KoKuko Courageous and anoda 23 wey bin dey Norway ship Front Altair.
Paul Atanga Nji also say deh agencies get for give report evri moon for goment.
UNGA: Nigeria President Buhari return from New York
For di 8 August presidential election, na eight candidates contest, but on October 13, di country electoral commission remove di name of Cyrus Jirongo, after High Court declare am bankrupt on October 10.
Belgium jump from 5th position come dey for 3rd position.
No team don win the title three times since Bayern Munich, wey carry am for 1974, 1975 and 1976.
She bin dey run five stores before but now she dey sell for ground to fit survive.
Wizkid go perform for Coachella Festival Olamide don drop 'Science Student' music video Wia dis foto come from, Maleek Berry/Instagram Wetin we call dis foto, Patoranking look sharp as im show for di conference Another thing we de for inside dis tori Coachella: Wizkid go perform for di US music Festival28th February 2018 Olamide don drop 'Science Student' music video26th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
But dem still dey look whether e get link with di outbreak wey happen for Zambia wey be dia neighbour, where over 60 people die.
pic.twitter.com/A0wy7QJhJP— INEC Nigeria (@inecnigeria) August 14, 2018 End of Twitter post, 2 As e be so, INEC don meet dia December 2018 target to register at least 80 million voters for di 2019 election.
Di National Assembly bin pass di finance bill for November while dem pass di 2020 budget for December 2019.
Dem talk say wetin Nigeria President, Muhammadu Buhari talk for di killing of 16 pipo for Catholic Church for Benue State on Tuesday dey "ignorant and stupid."
After di tori say Mugabe don resign break, di country begin celebrate sotay e pass midnight.
But di fans don use coping strategies like jokes and hugs to reduce dia stress before dem bring am down to di pre-match level wen dem blow di final whistle.
Nigeria: Robbers don kill nine people for Kaduna State
Most part of her burial happen for January 2017 and now na di final part of di burial dem dey do now.
Hear di latest BBC Pidgin Minute All di local and world tori wey you suppose know in 60 seconds!