text
stringlengths
21
14k
Parental Neglect: Di theme of parental neglect dey all through di novel.
Ghana Meteorological Agency say make people wey dey live for Alajo, Circle, Kaneshie, Mateheko, Nima, Dzorwulu, South Odorkor and Osu for Accra dey careful as flooding dey common dia Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Governor Udom Wetin we call dis foto, Govnor Udom dey contest for re-election and some pipo say di airline bizness na to help im campiagn Di top five states for Nigeria in terms of di number of passengers wey dey pass through dia airports for di first half of 2018 na Lagos, Abuja, Port Harcourt, Kano, and Owerri.
Dare Not Linger na book wey focus on di years wey Mandela serve as South Africa president after di end of apartheid regime, and how im take see di first multi-racial election wey happen for di country in 1994.
Buhari wan reduce di number of goment agencies and parastatals as Nigeria oil money dey reduce June 12 na new Democracy Day for Nigeria Di president tok dis one for im Friday presidential address to di nation to mark dis year Democracy Day.
Another thing we de for inside dis tori Africa Day: Davido, Burna Boy, Tiwa Savage, Paul Okoye, M.anifest dey use YouTube concert celebrate continent Big big music stars go enta YouTube on di evening of 25 May to jolly di day wit stay at home concert for Africa Day.25th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Pandemic: Wetin be di meaning of dis WHO Covid-19 pandemic disease?12th March 2020 Players affected by coronavirus: See football games, celeb shows, oda big gigs wey Covid-19 disease don affect17th March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Another thing we de for inside dis tori Niger: US don confirm soldiers wey die for ambush Five Niger soldiers also die for di incident, and e never dey clear who attack dem as dem dey do routine patrol near di border with Mali.5th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem must open communications wit dia colleagues.
While former Lagos State Governor, Mr. Akinwunmi Ambode, say di death of Ajimobi na personal loss.
Cameroon di look for missing social affairs official Cameroon: Governor don ban firearms, ammunition business "Make deh show say de pipo dey alive if not dey go kill me, I dey here so deh don give me 48 hours make de see de leaders dem if not dey go execute me, so ah di plead with my minister for intervene for high level for government make dey spare my life", de delegate add say na so de Ambazonian force tok.
Na so Okoro tok See Nigerian designer wey dey dress Hollywood celebs Meet di tailor wey break internet wit Ebuka agbada "My phone never stop to dey ring since den, my instagram follows don jump wit like 2,000 new followers. "
But wia man dey, di man portion na two, woman own na one.
Skip Twitter post, 2 pic.twitter.com/hmgpXqvGL4— Angela Quintal (@angelaquintal) December 11, 2019 End of Twitter post, 2 Last year for Sub-Saharan African around December, de number for journalists weh deh lock bi reach 39 from 30 for 2018.
Wia dis foto come from, Jadeola Osiberu/Instagram Wetin we call dis foto, Osiberu feem, 'Isoken' don win am back to back awards for dis year AMAA and Africa Magic Viewers' Choice Awards (AMVCA) Early dis year Osiberu also win di Best Nigeria feem for di Africa Magic Viewers' Choice Awards (AMVCA).
Di latest attack happen for Birane village for Zurmi local government area for di state.
Dem elect am for May to replace President Nkurunziza, wey bin hold power for 15 years.
Di Oba of Benin, (any oba wen dey throne) na im be head of di church, di oba first son (di pesin wey go take over from di Oba, naim be number two pesin and di Ohen Osa (di priest) naim be numba three pesin for di church and dis positions na dem be di only permanent position for di church.
Arsenal vs Man City: Unai Emery market no sell Gunners on Premier League opening day 12 August 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Mesut Ozil look up and pass to left, Alexandre Lacazett run do right.
Di zoo statement talk say Typhoon di tiger, dey 16 years old and e neva bite any worker for di zoo before.
Even as im be emir, e continue to dey give economic advise on top international stage.
According to di Independent National Electoral Commission INEC, na 867,088 registered voters dey Bayelsa State and 769,609 don collect dia permanent voter cards wey represent 83.35%.
Another thing we de for inside dis tori Pandemic: Wetin be di meaning of dis WHO Covid-19 pandemic disease?12th March 2020 Players affected by coronavirus: See football games, celeb shows, oda big gigs wey Covid-19 disease don affect17th March 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Oga Ahmed tok say dem bin arrest Mallam Ibrahim on top accuse of drug trafficking, di same offence wey dem bin sama give Zainab Habib Aliyu wey dem free recently.
Di before-before friend of former President Robert Mugabe bin dey sacked from im post as vice-president several weeks ago, but after military do takeover and President Mugabe resign, na im dem name Mr Mnangagwa as leader of di ruling Zanu-PF party and Zimbabwe president.
Another thing we de for inside dis tori Indian woman divorce husband because dem no get toilet21st August 2017 India: Minister enter wahala as im piss for public20th November 2017 India farmers say dem no want 24-hour light28th September 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers15 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
E also advise say make dem build peace and invest in sustainable development and climate change adaptation.
FBI 'kidnap' Hushpuppi from Dubai - Gal Pisseztky See di prison wia FBI keep Hushpuppi Oga Pissetzky defense for court Ramoni Abbas bail application bin fail even as im lawyer, Gal Pissetzky dey insist say im job as Instagram celebrity naim dey pay for di $10,000 monthly rent on im flat for Dubai.
One of di study authors, Prof Sonia Saxena, wey be researcher for Imperial College London and a practising GP, talk say: "One drink a day get im own risk, but add say if you compare dat to di Uk population as a whole, di number dey big and most pipo no dey drink just one time a day".
Oliseh don score di highest point for all di managers wey don come di club since 1980.
'Cameroon army video': US say make goment investigate de killing 17 July 2018 Wia dis foto come from, Facebook Wetin we call dis foto, Di soldiers accuse di women say dem get connect wit Boko Haram E nova stay weh video weh some uniform pipo weh kill woman and pikin dem komot for social media shock pipo and just now US goment don condemn dis kana human rights violations den say make Cameroon investigate.
Di man wey President Buhari sack from civil service on 23 October, talk all dis one for inside exclusive interview wey im do with Nigeria tori people Channels TV.
Excellent.— KK (@OfficialKK_) December 18, 2017 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 @Taxify_ng please can you end you artificial scarcity of cabs just so you can maintain a surge.
But, Biggy 237 di shine eye for dia house rules wit fans and public for mind and deh di hope say deh go fit satisfy fans dia wish.
Another thing we de for inside dis tori Port-Harcourt hotel killing: Anoda girl don die, as women groups do protest waka for justice Police for Rivers State Police Command say di recent killings of young girls for hotels for Port Harcourt go be di work of cartel.16th September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Manchester City don qualify for Carabao Cup semi-final; dem beat Leicester 4-3 for penalties, after di match bin dey 1-1 for extra time.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'We dey borrow gloves from patients to treat patients' One of di nurses tok say: "Na for radio we dey hear tori about di strike, but for real life notin like strike for dis health centre, we dey even pray make di strike reach our side, but na local goment dey in charge for here no be federal or state goment".
Mohammed Dewji wey be Africa youngest billionaire don finally free from kidnappers hand 20 October 2018 Wia dis foto come from, Instagram/@DewjiFoundation Wetin we call dis foto, Kidnappers bin gbab Mohammed Dewji 10 days ago Mohammed Dewji wey from Tanzania and na Africa youngest billionaire don dey free afta 10 days wey kidnappers bin gbab am for Dar es Salam.
Sabi people for France say make people dey reason well-well before dem dey chop some food wey dem package, because e fit cause cancer.
Just respond for me— SHOWBEZZY (@2hypegang) October 10, 2018 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Burna Boy don 'burn down' O2 Academy8th October 2018 Wizkid Day: Why pipo dey para8th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Volgograd, where Tunisia go play England on 18 June, dey among di affected area wey locusts fit show face.
- Buhari no go address di nation - Wetin go happun next?
Di organization add say by passing di life pension bill, di lawmakers of Bayelsa State House of Assembly don go against di constitutional and international law wey no support conflicts of interest.
Our lives are ephemeral, let’s learn to be positive and change People’s lives when we can!
"Dem dey cari drug come, dem dey bring crime, dem be rapists, and I fit reason say some good inside."
Friday: 20:00 Saturday: 12:30, 15:00, 17:30 and 20:00 Sunday: 12:00, 14:00, 16:30 and 19:00 Monday: 20:00 Tuesday, Wednesday and Thursday: 18:00 and 20:00 Live on BBC For di first time, BBC go carry live Premier League matches.
Ebonyi State goment say na tension make perm sec candidates fail test to sing National Anthem
"Onto di way pipo dey abuse me and laff me, I cari my own two leg comot myself for school but e no change anytin sake of say e no make me jolli".
West Africa: Wetin be di good and di bad news for 2017?
When e reach Europa League knockout stage, Arsenal manager Unai Emery get correct record with 26 wins.
Okechukwu Enelamah say Buhari goment wan make hustlers fit get loan
'I don employ security for my rams' Free train ride for Eid-el-Kabir jolly jolly Wetin Muslims suppose do and dey do on dat day?
For dis study, scientists cari DNA from thin pipo wey dey healthy, pipo wey fat pass wetin dey healthy and pipo wey get normal size bodi to fit dia height.
Oda Africans wey dey di world richest pipo list na Nicky Oppenheimer from South Africa at number 216 wit net worth of $7.05 billion, Johann Rupert from South Africa at number 225 wit $6.92 billion, Nassef Sawiris from Egypt at number 228 wit net worth of $6.83 billion, Natie Kirsh from South Africa at number 263 wit net worth of $6.10 billion and Naguib Sawiris from Egypt at number 331 wit $5.12 billion.
Wia dis foto come from, NOI Poll As at April 14, Nigeria get 343 cases of coronaviru, 91 cases wey dem don discharged and 10 death.
Oga Obono-Obla dey face accuse say im forge WAEC certificate.
Funny thing be say di Kardashian/Jenner family wey mama Kris Jenner born na six, Kim Kardashian-West, Kourtney Kardashian, Khloe Kardashian, Rob Kardashian, Kendall Jenner and Kylie Jenner.
Di Police say wia di gunmen bin carri madam Siasia go still dey "unknown".
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di protests wey don dey happen for Togo since August, na join-bodi of 14 opposition parties, dey organize am.
Dis bill wey im dey talk about, wan reduce di age wey pesin need to run for elective positions for di kontri and National Assembly don pass am into law for July 2017.
ria comot recession: Make I explain am Dem no support media player for your device Nigeria comot recession: Make I explain am 5 September 2017 Authorities announce today say Nigeria don comot recession.
If you no need dollars for very urgent mata, you no need to panic go buy dollars because dem go short-change you", she tok.
Buhari give condition before Nigerians fit use Madagascar covid-organics tonic Wetin we sabi about di 'herb' inside Madagascar coronavirus cure Akufo-Addo release $100 million to enhance Ghana coronavirus preparation plan Oga Akoto, explain give BBC Pidgin Favour Nunoo say dem recommend de nine herbal products for use as supportive treatment "based on de initial test wey dey include microbial load analysis, acute toxicity test den phytochemical analysis of de products."
Jeff Bezos: Net worth of Amazon.com CEO and founder of di E-commerce company dey make pipo tok about di American business magnate 8 July 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Jeff Bezos net worth as CEO of Amazon don reach $171bn (£137bn) as di American business magnate make tens of billions during di Covid-19 pandemic.
"E fit be one emergency number or e fit be one family member number.
Di company arrange di list, after dem study five million passwords wey leak out for di year.
Ghana Pastor talk say Shatta Wale spoil im church 24 October 2017 Wia dis foto come from, Twitter/@shattawalegh Wetin we call dis foto, Shatta Wale na star wey big for Ghana sotay President Akufo-Addo send am message for Twitter with Pidgin Di words dem for dancehall songs na Bible?
Another thing we de for inside dis tori South Africa vs Nigeria: Super Eagles draw wit Bafana Bafana to qualify for AFCON 201917th November 2018 Video, Mohamed Salah na BBC African Footballer of di year11th December 2017 Video, African Footballer of di Year 2017: Former winner Didier Drogba sweet goal19th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wen BBC tori pesin go di place, im no carri eye see building wey dem demolish.
How Nigerians dey reason online classes ontop coronavirus palava Tips parents fit use ginger dia pikin during coronavirus lockdown Oga Gong add say "di input of di ministry of health, di Nigeria Centre for Disease Control and di Presidential Taskforce on Covid-19 on top di mata dey necessary, as na dem dey frontline for di fight against Covid-19."
Another thing we de for inside dis tori Ghana spare parts dealers dey vex for President Nana Akufo-Addo Di business men dey lament say dia business dey die sake of Nana Akufo-Addo.18th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
For inside di di judgement, di judge say Lulu-Briggs no participate for primaries of Accord Party and therefore e no fit become di pesin wey go collect di Governorship ticket.
Business sef dey complain too E never tay wey Kenya National Chambers of Commerce and Industry (KNCCI) president, Kiprono Kittony, say if dis situation no change, di country economy go collapse.
E tok say, "I don dey some kind of fight for almost my whole life, weda na for freedom, equality and basic rights, but I neva face fight wey be like di one I dey face now."
Yahoo-yahoo: EFCC don arrest fake CBN governor
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Even di remaining Dapchi girl, Leah Sharibu, dem go do find her join.
She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di belle.
Another thing we de for inside dis tori Why child marriage dey cost Nigeria economy problem16th September 2018 #Dayofthegirl: Three girl pikin wey don already dey shake di world11th October 2018 Quarter of child marriage dey happen inside Africa11th October 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?43 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Di BBC arrange di award to troway salute give Komla Dumor, one presenter for BBC World News, wey just kpai for 2014 wen im be 41-years-old.
I have no running GoFundMe account linked to my name or brand.
Other way for pickin wey don grow small, na if dem use anything wey sharp, and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pickin.
Wale Fakile and Ajoke Lijadu-Ulohotse go present di show wey go include analysis, studio discussions, and tough-tough interviews around important issues wey mata to Nigerians and Africa.
Dem dey even ask if rape get type and wetin dey cause am as e appear say dem dey confused.
Enugu For South-East Enugu, wey be di capital of former Eastern region, tori wey comot be say na confusion full evri where, even though APC ogas for di state say di tin happen jejeli as e suppose.
Dis work dey come 19 years afta di last Turn Around Maintenance of di kontri top refining plant.
And for 2019, after im win election for second term, President Muhammadu Buhari bin gada new economic team wey go dey advise am on economy mata, economic growth and anytin wey consign money.
Another thing we de for inside dis tori UNHCR don take 331 Cameroonian refugees to dia 'new home' for Anyake24th May 2018 More than 13,000 Nigerians cross enta Cameroon for asylum - UNHCR28th January 2019 Cameroon refugee: 'I waka 8 weeks for inside bush'24th January 2018 Cameroon don pursue 100,000 Nigerian refugees - Rights group27th September 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
How one bag wey 'change' to two take land Zainab Aliyu for Saudi prison Saudi Arabia don release Zainab Aliyu to Nigeria Mission Na on December 28th Saudi officials arrest 22 year old Zainab wey follow her mama and sister go do lesser hajj for di Arabian kontri onto say dem see drugs inside her bag.
Sand never start to dey enta Kelly garri because im career still dey waka smooth for now.
Skip Twitter post, 1 Congrats to NCAN group that beat other groups to purchase d Nomination Form for PMB.
Why Serena Williams dey always vex for US Open Tennis dey favour man pass woman?
For Canada, Prime Minister Justin Trudeau say im think say na ''bad april fool joke'' while di US state department talk say dis one no rhyme with ''UN idea of respect for human right and dignity''.
But dem no know say di water fit give dem disease, if na for foreign land, Total for don come handle di mata as e suppose be, we no wan go court but we don tell goment".
QTMPY on Mercy Johnson QTMPY with Toolz QTMPY wit Denrele Producers: Abdulmalik Fahd, Sarah Tiamiyu and Oshoko Faith Another thing we de for inside dis tori 3:08 Video, Mercy Johnson on QTMPY: 'Balancing marriage and work' and cooking, 3,0821st August 2019 5:25 Video, Toolz on QTMPY: Motherhood, Radio and wetin next, 5,2520th November 2019 6:34 Video, Denrele on QTMPY: Marriage, pikin and gender, 6,3413th November 2019 De one we dem don look 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,004 hours wey don pass 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020.
Twitter worker comot Trump for Twitter
Di Police PRO say di doctor dey out wit im friends on Thursday night before arm robbers attack am along di lagoon.
Lebanon explosion: Beirut blast throw me up, I see plenti dead body for ground
INEC PVC: Nigeria Elections office don shift voters card collection deadline 8 February 2019 Wia dis foto come from, INEC NIGERIA/FACEBOOK Wetin we call dis foto, Bar.
Why Ghana get two presidents at di same time
Sierra Leone: 'Some people don blind, some dey impotent'