text stringlengths 21 14k |
|---|
Wia dis foto come from, InSTAGRAM Wetin we call dis foto, Di groom bride father and di bride For di late 2000s, di Nigerian Prince, Malik Ado Ibrahim become di United Nations Under Secretary for renewable energy. |
CASE SUMMARY FOR NIGERIA AS AT 07 JULY 2020 Total Samples Tested - 152, 952 Total Confirmed cases -29,286 Discharged - 11,828 Death - 654 Cross River state na di latest state to record coronavirus case since di outbreak of di disease for di kontri as five pipo test positive for di virus. |
A post shared by Diego Maradona Oficial (@maradona) on Jun 26, 2018 at 7:20pm PDT End of Instagram post, 1 For 1986, Maradona dey part of di Argentina team wey win di World Cup. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana, Jamaica nationals fit visit each oda without visa from July 1 De two countries make dis move as part of de ‘Year of Return’ celebrations which go build dema relations17th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
And na 3-2 for di last World Cup tournament (2014). |
Others nominees be Get Out, and Dunkirk. |
pic.twitter.com/rKjlsC62Gl— ECA SRO-CA (@ECA_SRO_CA) April 18, 2019 End of Twitter post, 2 "We don show say deh value addition di happen wen Africa di do business among dem self, invention di start for happened, den oda business too id start", ECA Executive Secretary tok. |
But tori be say The Beast na fan of newly crowned Premier League champions Liverpool. |
Na very-very few pictures of dis ogbonge animal wey dey secretive pesin go fit find. |
Southampton vs Chelsea: Hazard no sure weda to stay for Chelsea or go Real Madrid 8 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Eden Hazard say e hard for am to decide weda to sign new contract for Stamford Bridge or do "dream" transfer go Real Madrid. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 D'Tigress na di current champions of Africa after dem win di 2017 FIBA Women AfroBasket competition last year. |
Nigerian private universities concerns as FG okay reopening of schools N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Di First Lady wan organize wetin she call "Super Sunday" rally with religious groups on Sunday 5th of November. |
YouTube shooting woman suspect bin dey provoke for her video post' |
Meanwhile, senior MDC-T party leaders, Nelson Chamisa, Elias Mudzuri and Thokozani Khupe don already dey battle who go takeover from Tsvangirai as party leader. |
Wia dis foto come from, iStock "We arrest di masquerder wey e name na Olu Olowokere, and one Adaramola Ajuloko while one Deji Dada of Jeje Street, Danjuma and Sunday Adaramola of Olorunsogo Street, Gaga,Akure run away." |
Dis no be di first time wey something like dis go happen for South Africa. |
razil model wan sue Kenny Agyapong over lies say he be Anas 4 June 2018 Wia dis foto come from, Patrick Marcelino/Facebook video Wetin we call dis foto, Patrick Marcelino Brazilian model Patrick Marcelino say he wan sue Ghanaian Member of Parliament Kennedy Agyapong sake of he lie say he be Anas Aremeyaw Anas. |
"No be mata of say we dey witch-hunt anybody, na our duty we dey do as e dey for di constitution", oga Mojeed bin tok. |
Chelsea full squad dey on isolation. |
Port Harcourt soot: Make federal goment hold dia pipo - Deputy Governor Di black 'air' people dey breathe for Port Harcourt E neva too tay wey di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, arrest 283 trucks wey cari illegally refined petroleum products for di state and about four weeks ago, Army for Port Harcourt arrest and handover 16 trucks from wia dem be dey load illegal products. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Women dey learn to cook for one non-governmental organisation for Benin, Nigeria Which of di training dem Abibu bin like? |
Dis kind attack don also affect tourism and foreign investment for countries like Kenya and Nigeria. |
How Diddy take hama pass all di musicians for 2017 |
Coronavirus cases in Lagos: Sanwo-Olu don pass order say 'Lagosians must use face mask from now on or face di law' |
Lana Del Rey Jack Antonoff & Lana Del Rey, producers; Jack Antonoff & Laura Sisk, engineers/mixers; Jack Antonoff & Lana Del Rey, songwriters; Chris Gehringer, mastering engineer WHEN WE ALL FALL ASLEEP, WHERE DO WE GO? |
US military for Africa fit increase because of 'Islamic State' |
Another thing we de for inside dis tori Man U vs Barcelona: United fans heart dey cut sake of Champions League draw15th March 2019 Man United vs Barcelona: How Red Devils fit take win Barca10th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
One man wey dey live for Gwoza wey follow BBC Pidgin tok say wetin dem hear na say di militants group stop three cars and one bus come cari six women go. |
Harry Iwuala say Nigeria lose because di Morocco team bin get better tactics. |
Reuters reports say Paris-based World Organisation for Animal Health (OIE) Wednesday February 14, 2017 see for Ghana in Agriculture Ministry website say Ghana record outbreak of di highly pathogenic H9N2 bird flu virus for some farms top. |
Wia dis foto come from, Getty Images Gun fight for some taim don make pipo di stay na for house or di run from de area for fight laik Romajai, Kikaikelahki, Kitiwun and Junction and Squares. |
I no fit believe say dis dude don go," talk Scratch ontop Instagram. |
Tererai Trent: Di Zimbabwean wey get statue for New York |
Dem believe say di pipo wey find di 20cm-long "shingi" sticks, no go lack good luck for di year. |
That na wetin we dey eat. |
According to am, di major wahala for Eti-Osa na pipo wey no get capital for business. |
Osih win as over 1021 delegate vote for yi and Forbi only get over 134 votes. |
According to local media, di federal goment don give N3 billion to pipo as assistance to help pipo cope during di total lockdown. |
Dis na AM because nomads dey move far and wide, and FM no go fit reach everiwia." |
Wia dis foto come from, RVGH press Wetin we call dis foto, Prodest Hotel for Alode Wia dis foto come from, RVGH press Wetin we call dis foto, Edemete hotel, Onne,Rivers state "Weda you be PDP or not, wetin we dey tok na say nobody dey above di law," di governor continue. |
Another thing we de for inside dis tori Edo Govnorship primary: Wetin we sabi about why APC disqualify Edo Govnor, Godwin Obaseki12th June 2020 Edo Assembly crisis: You dey look for trouble - Oshiomhole warn Obaseki22nd June 2019 APC National Chairman Adams Oshiomhole don chop suspension13th November 2019 Adams Oshiomhole say 'I still be APC National Chairman'4th March 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Sierra Leone Floods: How dis man save 40 neighbours17th August 2017 Who bi Oxford University first black student?18th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Debate dey go on for Ghana about why state-owned Exim Bank give out as some Ghc2 million cedis to Shatta Wale. |
Kogi, Bayelsa Governorship Elections: INEC don fix new date |
Ghanaian entrepreneur Fred Swaniker, Ethiopia Prime Minister Abiy Ahmed, South Africa President Cyril Ramaphosa and South African athlete Caster Semenya also dey di Time list. |
Na so oda Liverpool players follow send am congratulations, including Virgil van Dijk and Jordan Henderson himself. |
Three pipo wey get corruption case but dey work with Buhari |
#Mavin @tiwasavage A post shared by Donjazzy (@donjazzy) on May 2, 2019 at 1:54am PDT End of Instagram post, 1 Tiwa Savage don release plenty hits including 'Mr Lova Lova' ft Duncan Mighty, 'Diet' and 'Tiwa's Vibe' all wey hit di No. |
Another thing we de for inside dis tori Babcock sex video: University expel girl inside viral sex video20th November 2019 Study don show say sex no fit cause cardiac arrest13th November 2017 One million new sex infections dey appear evri day - WHO7th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
'Na drug resistance to malaria' - BonnyLocal Goment Council Authorities for Bonny local goment for Rivers State, southern Nigeria say na resistance to malaria drugs na im dey happen for di past two weeks for dia. |
E never clear wetin be di tori for di side. |
Another thing we de for inside dis tori NNPC recruitment tie-wrapper as about 60,000 pipo wey write dia job exam1st June 2019 Nigeria 2019 elections: I go make my friends rich as far as corruption no enta - Atiku17th January 2019 Fuel subsidy removal: Finance Minister Zainab Ahmed say e no go wise for Nigeria to do am now15th April 2019 Mele Kyari: President Buhari don appoint new NNPC Group Managing Director20th June 2019 NNPC don begin work to 'wake up' Port Harcourt refinery22nd March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Chinese man, Christian Bassogog no play as e get small wound but e go play for Tuesday return match for Malawi for October 16. |
Di presidency also ask say make dem comot all di trucks from all di bridges wey dey Apapa within di next three days. |
No boarding activities dey permitted during this time." |
She begin dey popular wen she release her song "Miracle Worker" for 2014. |
February rain go make 2018 harvest yakpa - Meteorologists 2,000 Nigerian rice farmers go enter borrower programme Di 16 states na Bauchi, Benue, Gombe, Jigawa, Plateau, Niger, Kebbi, Katsina, Kaduna, Taraba, Zamfara, Sokoto, Kano, Yobe, Borno and Adamawa. |
Dem don score 12 goals for dis tournament and na dia highest for any World Cup. |
Another thing we de for inside dis tori Niger: US don confirm soldiers wey die for ambush5th October 2017 Militants say dem dey behind attacks for West Africa5th February 2018 Somalia explosion don kill almost 300 people - officials16th October 2017 5 things wey African leaders carry comot from Trump21st September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem no support media player for your device 'Lukaku no consult juju comot Everton, na tire e tire!' |
BBNaija 2019: Joe and Enkay don comot Big Brother Naija house |
However, coming almost a year after "commissioning" and with nary a word, any surprises that people will speculate to fill the gap in information? |
Wetin we call dis foto, University Teaching Hospital, CHU Afta about one hour, Djabun ask de situation, deh say e broda don die. |
Nigeria Comptroller, Victor David Dimka, sign memo on November 1, 2019, give all border officers for de border. |
Dis wan mean say she don qualify to represent Africa for di IAAF Continental Cup for Ostrava for Czech Republic for September. |
Na for backside deh di give'am, den ah hide'am komot wit'am," e add. |
In de last two years alone global car manufacturers like VW, Nissan, Toyota den Renault all show interest say dem go like open assembly plants for Ghana. |
Wia dis foto come from, Twitter/@NigeriaGov Skip Twitter post, 1 #NigeriaInSA https://t.co/8CZofXqjxn— Cyril Ramaphosa (@CyrilRamaphosa) October 3, 2019 End of Twitter post, 1 South Africa International Relations and Cooperation Minister Naledi Pandor tok on Wednesday wen she host Nigerian Foreign Affairs Minister Geoffrey Onyeama for bi-lateral talks, say dis recent palava neva harm di relations between South Africa and Nigeria. |
olice shut down 'illegal orphanage' rescue 27 children for Kano, Kaduna 9 January 2020 Authorities for Nigeria don shut down and rescue 27 children from one 'illegal orphanage' for Kano and Kaduna states for north west Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Commission ask President Biya for apologise for pipo weh crisis affect4th June 2018 Anglophone Crisis: Rights group di call kidnappers for free principal30th May 2018 Anglophone Crisis: Army tori pesin say Santa die bodi photos na lie-lie26th May 2018 Anglophone Crisis: Civil war cloud di hang ontop Cameroon- Crisis Group2nd June 2018 Cameroonian film "A time to divorce" na best film for Golden Movie Awards3rd June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Lemme sleep first, we'll review this stanship tomorrow that's if she doesn't get disqualified. |
Dis na because of di tension wey don dey for months now because of di breakaway movement from groups like IPOB, and di different things wey dem dey do. |
Cameroon: 'Music must make sense'- Richard Kings Wia dis foto come from, @Charlotte Dipanda "A don see plenty model for foundation laik de wan weh Asalfo start for Ivory Coast and with my team we di look for how we go make my own different". |
One of di ogbonge advise wey doctors don give na for pipo to dey always wash dia hands with soap and water as na one of di best way to drive bacteria. |
Skip Twitter post, 1 VIEWERS DISCRETION!! |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di Ethiopian victims include di eight crew - fellow workers remember dia colleagues Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Wetin cause di crash still dey unknown Authorities don advise relatives of di passengers wey die for di incident to bring DNA samples come Addis Ababa office or any oda overseas office of Ethiopian Airlines. |
"So, in di interest of redundant, repetitious, ova & ova-again-ness… Jada and I no dey get divorce!!!!!!!" |
Xenophobia: Air Peace volunteer to carry Nigerians wey wan comot South Africa but who wan go back? |
Denrele Edun: GQ dey celebrate my crase |
If na oga Atiku tanda for Aso Villa afta next year election im wan increase di way Nigeria convert crude oil to petrol and export around 50% of petrol go oda ECOWAS kontries dem. |
Former Governor of Cross River state and presidential candidate, Donald Duke bin port go PDP sake of say di party zone dia 2019 presidential ticket go di northern region. |
Instead of to stay admission for hospital receive treatment wey cari am go Idia, di statement say El-Zakzaky bin want make dem relocate am go five-star hotel so dat im go fit to receive visitors DSS ready to release El-Zakzaky Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Shiites members say dem no mind to die for protest. |
"Na very terrible tin, I feel bitter, for me to lose my son, e dey very painful, goment suppose do something about am." |
Outrageous stipulations for di Ghana Investment Promotion Centre Act. |
Another thing we de for inside dis tori PSG Neymar go fight Barcelona for court23rd August 2017 UEFA dey investigate PSG on top buy-buy of player2nd September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Di priesthood of Holy Aruosa na God dey pick am, God must touch di person and na di Oba dey approve di priestship" Na so Imafu-Okao tok. |
Remember say #30BillionConcert trend reach America? |
Another thing we de for inside dis tori Omoyele Sowore: Police say dem no dey aware of arrest of Sahara Reporters Publisher wey wan do Revolution3rd August 2019 Revolution protest: Nigeria Police don tag Sowore march as treasonable offence4th August 2019 Terrorism in Nigeria: Groups wey worry sotey goment ban, call dem terrorists31st July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Ekiti Election: 'Police slap me, come shoot me' - Govnor Ayodele Fayose 2019 Election: 'Reduce money for party forms to epp young pipo' Nigeria: 3 young pipo wey wan follow Buhari drag for president Shoyebi say dem don register 10 million pipo since dem start di exercise since April 2017 and na like three million cards dem don print so far. |
Wia dis foto come from, NIGERIANS IN DIASPORA COMMISSION Wetin we call dis foto, Nigerians wey dey return from South Africa Ontop di move by lawmakers from di House of Representatives for di kontri yo honour am, Onyema say di tok sweet am for belle well-well as dis na di first time im dey feel appreciated and wanted. |
Nigeria police bin create SARS wey mean Special Anti Robbery Squad to fight armed robbery plus violent crimes across di kontri. |
Sanwo-Olu advise Lagosians to use water transport routes, terminals to avoid 3MB road traffic26th July 2020 Flood in Abuja: Gwagwalada, Suleja flood kill pipo, sweep houses afta heavy rain fall for parts of Nigeria capital city26th July 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
"If Kwankwaso wan test im popularity why im no ask di radio pipo make dem open phone line during im interview, pipo for abuse am tire," im tok. |
Na from 2017, WAEC begin dey do two exams for private students. |
Mavin Records oga and music producer, Don Jazzy call on Nigerians for serious prayers on Tuesday to revive im record label. |
But here na some suggestion as to wetin she fit do: return to di EU to try to make her deal dey very more attractive to Members of Parliament, challenge Members of Parliament to unite around anoda choice to her deal, threaten Member of Parliament wit no-deal Brexit or anoda referendum for her plan or ask Brussels for delay to di whole process. |
Hydroelectric power stations no dey consume water, but di speed wey Ethiopia take fill up di reservoir of di dam go affect di flow of water downstream. |
Di former Delta State govnor appeal against di accuse and im even allege say police officer wey investigate am bin dey corrupt too. |
Sabi pesin for water matter Mearns say police don tell Emiliano Sala and David Ibbotson family. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.