text stringlengths 21 14k |
|---|
But human rights groups dey accuse dem say dem dey bomb markets, schools, hospitals and house wia pipo dey live. |
Jonathan also congratulate Wike for im victory as e observe say Rivers State bin be one of di flash points for di country during di 2019 general elections but Rivers pipo stand dis ground give support to Wike. |
Na di challenge we dey face be dat because we no get house," Ugo tok. |
Im also plead not guilty for di charge say im attempt to kill one oda girl, Benita Etim. |
Jaja say "I sabi am from before-before, im no be threat to APC, in fact im no get anything new to offer, e dey difficult for Chimpanzee to change im tricks." |
Afta e don look di moni finish, e say e carri am go back to di bank to put am back. |
Di Assistant Commissioner tell say police get dia own law and wen officer break am, dey go use dis law to investigate di mata, and if dem find di officer guilty, im go chop police punishment just like wetin dem do Omotosho. |
olice 'blame' prostitution for 'Port Harcourt serial killer' Karina Igonikon , Port Harcourt 13 September 2019 Wetin we call dis foto, Deputy Commissioner of Police Administration for Rivers state Chuks Enwonwu Police for Port Harcourt, Rivers state say make women no go into prostitution so dem no go fall victim of di kain killing wey dey happun for di area. |
Dem also tok say di meat dey help sick pipo and e dey good for sex. |
O. Henry Prize 2003, for 'The American Embassy' 3. |
UCL: PSG don hama 1, 2, 3...24 goals Neymar go fight Barcelona for court Wey our money? |
Eko Atlantic is a good example of what Public and Private partnership can do to the Nigerian economy. |
Anglophone Crisis: DO for Batibo dey alife or e don die? |
De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,153 hours wey don pass 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020. |
And the truth be say di effects fit be long term. |
Eti-Osa debate: I go publish my salary, allawee and allocation if I win |
According to di Minister of Information and Culture Lai Mohammed, di tori wey come out just some days to di presidential election na fake news. |
Dis pikin sabi di answer11th January 2019 Lionheart: Genevive Nnaji don dey collect accolades5th January 2019 Lady Gaga 'dey sorry' say she work with R Kelly10th January 2019 Miley Cyrus and Liam Hemsworth don marry27th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
We no ban Falz 'This is Nigeria' song - NBC Buhari 2019: Our mumu don do - Sowore Dis tok shock both Falz and Johnson-Salami but im wahala neva even start. |
Wia dis foto come from, Getty Images Dr. Fred Achem wey dey treat woman palava talk say dis one na better thing and e go help save plenty people life for Nigeria. |
Later den try calm am down, but before dat den heavy crowd dey di station front. |
She compete and win di crown. |
Skip Twitter post, 2 We note the decision of DG @WHO, @DrTedros to declare the ongoing #Ebola outbreak in the Democratic Republic of Congo as a Public Health Emergency of International Concern. |
Another thing we de for inside dis tori China - Africa summit: Why Oby Ezekwesili say African leaders lazy3rd September 2018 How Boko Haram take kill 30 Nigeria Soldiers1st September 2018 Nigeria wan give youths chance for 2019 elections1st February 2018 Not Too Young To Run Bill fit happen for Nigeria?8th February 2018 Old politicians for Nigeria 'no fit solve our problem'15th March 2018 1:36 Video, APC mass defection: 'Maybe price of rice go reduce', Duration 1,3626th July 2018 Di way Buhari dey take siddon for chair show say im dey fit to rule - Chris Ngige4th September 2018 0:59 Video, Buhari no go hand ova for 2019 - Fani-Kayode, Duration 0,596th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Coachella 2019: Mr Eazi, Burna Boy go perform wit Ariana Grande & Tame Impala3rd January 2019 BET Awards 2019: Burna Boy win Best International Act24th June 2019 Kanye West wan take im Sunday Service go play for Coachella - but wetin e be?2nd April 2019 Meet di Nigerian designer wey don dress Beyonce, Wizkid and oda celebs2nd April 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Early blood test don dey wey fit show risk of miscarriage |
For interview wey Kim do wit tori pipo for America, she say, "Weda I shout sake of di mata? |
De case bi suppose start for Appeal Court for 10:00am but na for 12:05 Sisiku and e kombi dem arrive. |
Somalia: Al-Shabab militants don attack military base 29 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Former al-Shabab soldiers don dey surrender small-small, but di group still dey attack from time to time Al-Shabab militants for Somalia don take mouth announce say dem don kill 17 soldiers for their latest attack on top one military base outside di capital wey be Mogadishu. |
But dis signing no put dat one. |
Morgan Tsvangirai: Zimbabwe opposition leader don die 14 February 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Morgan Tsvangirai follow inside long political battle against Robert Mugabe Zimbabwe main opposition leader Morgan Tsvangirai don die inside South Africa, na wetin one senior official for im MDC party talk. |
Di anti-corruption campaigner bin fall sick during one flight and di plane make emergency landing for Omsk, na wetin , Kira Yarmysh tok for Twitter. |
Meanwhile, Nigerians wait for about five months before President Muhammadu Buhari choose im ministers. |
Lauretta Onochie: President Buhari aide use fake foto to shame Atiku and PDP |
Another thing we de for inside dis tori Bayelsa Governorship election 2019: Diri bring di message of hope and prosperity15th February 2020 Inec declare Douye Diri winner of Bayelsa Governorship election: Takeaways from Supreme court judgement wey cancel APC victory14th February 2020 De one we dem don look 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,0028 minutes wey don pass 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020. |
Skip Twitter post, 2 @faan_official MD, Engineer Saleh Dunoma shares 5 Air Travel Tips for Passengers and Airport users on the 1st episode of FAAN Travel Tips.#FAANTravelTips #FAANAirports #ShareYourNAIAExperience pic.twitter.com/7S2hmAWB6G— FAAN (@FAAN_Official) March 20, 2019 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Dana crash: Di plane don spoil airport equipment for Port Harcourt - Government22nd February 2018 Nigeria NIN: Why you suppose know your National Identification Number2nd January 2019 Davido wahala: Wetin you suppose know13th October 2017 Lagos: Passengers no fit carry pass one pesin to escort dem enta Nigeria airport - FAAN14th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"No be only say my waka enter New York don end, but even di one for football too don end," im talk on top im Twitter account. |
Dem appear to be members of separatist militia. |
Di forward na di club highest goal scorer with 30 goals dis season for all competition. |
For de people who get issues plus de design, de way de engineers construct de footbridge be uninspiring sake of e long too much wey e go cause too much stress. |
Wia dis foto come from, FLORIAN PLAUCHEUR Another thing we de for inside dis tori Video, Teacher wey dey teach Boko Haram pickins26th September 2017 Nigeria: How Boko Haram destroy 1,400 schools29th September 2017 Boko Haram: UK don train 28,000 Nigerian soldiers - Boris Johnson30th August 2017 No be only religion dey make people join Boko Haram and al-Shabab- UNDP7th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Oga Nunam don tok say di mata don dey make kontri pipo for di area to fear. |
Another thing we de for inside dis tori Eight NDC flagbearer aspirants form 'yentua' alliance over 400k filing fees3rd December 2018 Virginia Gun-in-church bill: State for America wan make am legal to carry gun go church29th January 2019 HIV/AIDS: Nigeria goment approve new personal testing kit13th April 2019 ‘High-risk’ Sex dey make young Ghanaians catch HIV - AIDS Commission17th November 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Di animal na one of two Cuban crocodiles for di aquarium. |
Sarri don leave Chelsea for Juventus |
Trump: US go "totally destroy" North Korea But sabi pipo dey wonda why oga Kim go stop im nuclear weapons afta im don sweat to get dem. |
Another thing we de for inside dis tori Kwesi Nyantakyi don resign as Ghana FA President afta FIFA ban9th June 2018 Why Ghana dey launch satellite for space24th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
"Every baby dey get one kain transformation, mutation or di oda - dis one shape just dey anyhow for eye," na so Prof Fry, from di University of Queensland tok.. "I never see snake wey get three eye before, but we get one carpet python wey get two-head for our lab - na just anoda kain of mutation like wetin we dey see with twins wey join togeda." |
As rainfall don seriously reduce especially for desert areas for Africa, many kontris dey suffer from food shortage and hunger. |
Libya: UN dey remove refugees enter Niger Nigeria: 242 don land from Libya Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "Police go arrest you, come sell you again" "Dat place ehn na just death dey dia. |
What a great team spirit, and what a win boys @elclubolimpia. |
Palestine pipo don dey protest wit vex say di United States wan open embassy for Jerusalem. |
• Challenge wetin dey cause rape Rape culture still dey happun sake of say we continue to buy into di idea wey see "dominance", "control" and "violence" as "strong" and "male" and dey encourage society wer women no dey valued. |
Kundiri Alhaji Bukar say five of di mama and papa dem faint instanta as dem hear di tori. |
Bleaching dey scata bladder, kidney and e fit kill According to her Instagram, na business dey cari Chyna come sake of say she dey collabo wit di makers of skin bleaching cream 'Whitenicious'. |
"Ah bi first check say na electric pole catch fire, ah hide wan hide under table, ah see fire for ma clothes, na dat taim ah dive for ground, all man bi di fall for ground and even de man weh e bi wan buy plum". |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Durbar festival na correct part of Sallah jollification How pipo dey celebrate Eid al-Adha Eid al Adha na public holiday for Muslim kontri dem. |
pic.twitter.com/jhHzeoDVb5— Charles the 1st (@9jaBloke) May 27, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Even people that have Sugar Parents or are desperately looking for one will come on this app and be dragging Tiwa Savage and her sexy daddy, Wizzy Fix up your lives first! |
Him na three-time Nobel Peace Prize nominee for im work wit gang rape victims inside Congo Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Denis Mukwege Im and im colleagues fit don treat up to 30,000 victims as im be expert to treat serious sexual wound. |
Herdsmen killing: Nigeria VP go lead special committee 18 January 2018 Wia dis foto come from, AHMED OUOBA/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria Vice President, Prof Yemi Osinbajo dey run economy things for di country Vice-President Yemi Osinbajo go lead committee wey get nine state governors, and dia work go be to stop di killings by suspected herdsmen for parts of di country. |
Dis one don give us confidence say Donald Trump government go solve di palava for South Sudan. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Abuja community wia pikin dem dey die sake of no beta hospital22nd August 2019 Di village for Niger state wia pipo di suffer attack sake of no security6th November 2019 Video, Ruga village for Abuja wia small pikin dem dey get eye palava23rd October 2018 Olusegun Runsewe say dem wan jail and remove am from office becos im refuse to dance to dia tunes10th January 2020 'Nigeria Gofment dey treat us like animal' - Abuja traders29th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Dis na wia we dey work and find food chop and now dem say make we no work again, wetin we suppose do, some fit go join criminal gang to survive." |
Di team play classification match wit Costa Rica wey end for draw 1-1. |
Wetin we call dis foto, Savina Ammassari na Cameroon UNAIDS kontri director How pikin weh deh born wit HIV di live positive Fonda and some young pipo dem di create positive identity for demself, RECAJ+ for make mates accept say HIV na part for dia identity. |
Di justice say di case wey EFCC carry come dey base on suspicion, and as e be, no mata how strong suspicion be dem no fit use am take secure conviction. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Di black soot people dey breathe for Port Harcourt5th January 2018 Nigeria: Port Harcourt pipo dey wonda weda hurricane happen8th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
I no ever imagine say I go bury my loved one through social media. |
Elton John cry for im cancelled show on top pneumonia |
Di striker bin talk before say im go-go Russia for World Cup but no talk weda im go play. |
"E dey very demanding, because we already get tough fixture...we go siddon and see wetin we fit do." |
But wetin Mr. Buhari talk after di meeting provoke di Professor so tey im dey ask whether dem see wetin Nigerians and sabi people like am no see? |
Some international NGO's don call goment make e solve de problem di propose say deh bi ready for help. |
Benjamin Bedford, Election Observer from Cleen Foundation say 2015 election beta pass 2019 own. |
Di group wey break comot pledge to Islamic State come later become di Islamic State for West African Province. |
Di Republican party wey Trump belong to na di majority for di Senate. |
Wit dis free trade arrangement oda African kontries suppose sell dia refined crude even for interested Nigerians - but dis go be big shame if dis one happun, however somtin like dis dey possible for di AfCFTA plan. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Blue-eyed pikin dem turn photo models against claims dem be “cursed”5th March 2018 Video, 'Polio no fit stop my ginger'20th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For January of dis year, oga Buhari bin suspend di former CJN Walter Onnoghen, afta dem accuse am say im no declare im asset complete. |
Ghana dancing pallbearers go charge US dollars after Covid-19 internet fame |
Anglophone crisis: Crisis Group say make Catholic church promote dialogue |
"Di first one for 1981, we do two days national strike and na our founding fadas do dat one.." Another thing we de for inside dis tori New minimum wage fit no possible by September - Nigeria goment30th May 2018 How pensioners dey suffer for Nigeria29th May 2018 Nigeria Labour Congress say minimum wage must show by July10th March 2018 Calculate Your salary vs Senator allawee22nd March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Helicopter jam plane for Mallorca, kill seven Pipo25th August 2019 Crocodile bite man wey put hand for wrong side of glass for crayfish party inside Sweden22nd August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
oko Haram: Nigeria Female Suicide Bombers don kill 27 16 August 2017 Wia dis foto come from, Getty Wetin we call dis foto, Boko Haram dey behind many attacks, like one for the Cameroon city of Mora, wey dey the border with Nigeria Boko Haram don use three female suicide bombers take kill 27 people, come injure another 83 for Borno State, wey dey for north-east Nigeria. |
"All di MTN workers for Nigeria be casual workers ontop all di money wey MTN dey make for Nigeria, If you work for MTN for six months dem go terminate your employment and you go apply again before you go start work sake of say dem no want pay social protection". |
Until her recent position, she be di presiding Justice of the Court of Appeal, Enugu Division, and Life Member of Body of Benchers. |
But Massimo Mancastroppa wey be undertaker for Italy tell BBC how dem dey do am for dia. |
Tori be say last month, Wuhan report dia first full week without any new infection, dat na why dem re-open shopping malls. |
Kenya Election Violence: US dey 'deeply worried' about kill-kill |
BBC tori person Tomi Oladipo report say di jihadist group strike very early on 29 September for di town of Barire - wey dey about 50 kilometres from Mogadishu. |
Dis one go affect those wey get investments for oil and gas. |
After di burial, di kingmakers on Friday, January 18, 2019 consult di Dagbon oracles on who go be dema new overlord. |
Another thing we de for inside dis tori Theresa May resigns: British Prime Minister cry tears wen she decide to step down on June 724th May 2019 Donald Trump say US economy go 'fall yakata' if dem impeach am23rd August 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers53 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Ghana fuel consumers threaten court action if petroleum providers no reduce price 10 March 2020 Wetin we call dis foto, Consumers dey buy fuel for Ghana Consumer protection group for Ghana say if Oil Marketing Companies (OMCs) no reduce fuel prices by close of this week, dem go carry dem go court for what dem say be "cheating". |
Uwavera papa - Justice for Uwa: “Wen I see di blood for ground and weapon dem take beat her I begin cry” - Uwavera papa Dem no support media player for your device Justice for Uwa: “Wen I see di blood for ground and weapon dem take beat her I begin cry” - Uwavera papa 2 June 2020 Omozuwa Johnson, di father of di 22-year-old University of Benin undergraduate wey die afta dem attack her for inside Redeemed Church for Benin, Edo state Nigeria don tok wetin im eye see. |
Joana Nnazua Kolo: Who be di 26 year old NYSC member wey make Kwara Commissioner nominee list |
Another thing we de for inside dis tori #FreeSamuelOgundipe: Nigeria police gbab Premium Times tori pesin to face criminal15th August 2018 Yemi Osinbajo: Vice presido office no be joke again for Africa15th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Na on Tuesday high court wey dey sit for Abuja pass judgement for di Bauchi mata as dem dey prepare to continue collation for Tafawa Balewa local goment according to Daily Trust Newspaper. |
Pipo wey dey di board dey represent di six geographical zones for di kontri and some of dem come from different ministries for di kontri, di statement add. |
UNICEF: Nigeria need $149mn to save lives |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.