text
stringlengths
21
14k
Producer Usifo Omozokpea Another thing we de for inside dis tori 2:03 Video, Coffin: Paa Joe, di grandfather of Ghanaian coffin making, Duration 2,038th October 2019 1:31 Video, South Africa: Meet di woman wey dey make sports car, Duration 1,315th October 2017.
IGP vs Senate: 'Na wetin National Assembly don turn to be dat' Dem no support media player for your device IGP vs Senate: 'Na wetin National Assembly don turn to be dat' 10 May 2018 Di one wey Inspector General of Police Idris Ibrahim say im no break law as im bone di summon of di senate for di third time dey make pipo wey sabi law for Nigeria react.
Di free train go cari pipo from Iddo Terminal of di Nigerian Railway Corporation for Lagos go di Nelson Mandela Freedom Park for Osogbo, Osun state, South West Nigeria, according to di Chief Press Secretary for di state Adeniyi Adesina.
Google: Naira Marley beat Atiku for 2019 top search list 11 December 2019 Wia dis foto come from, Instagram On Wednesday, popular search engine, Google name Naira Marley as di top pesin wey Nigerians search-search ontop internet for 2019.
Dis na one of di areas we dey torchlight sake of say e dey affect mata like jobs, money for hand, employment, loan.
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: Nigeria tell South Africa say 'enough is enough'2nd September 2019 South Africa xenophobia: 10 years of attacks on foreigners1st April 2019 Tayo Faniran: Nigeria petition South Africa police for attack of former Big Brother Africa star27th July 2019 Xenophobic attack provoke South Africa to reply31st March 2019 Xenophobic attacks: Nigerian Students shutdown MTN office to protest kill kill of Nigerians for South Africa25th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Countries all over di world do Remembrance Day, or Armistice Day to remember di over seventeen million soldiers and civilians wey die for World War One.
Wia dis foto come from, Nigeria House of Representatives Wetin we call dis foto, House of Reps get 360 members E dey sweet PDP for belle PDP don tell BBC say dem go open dia door, welcomes di tear rubber members, unto say na jolli tin for Nigeria democracy.
Na inside press release wey Okorocha Chief Press Secretary, Sam Onwuemeudo sign, on Friday, dem talk dis one.
Reports don dey spread since 2019 say Phase 4 of di MCU, dat na di feems afta di Avengers Infinity saga - go feature transgender character.
Bayelsa election tribunal: Douye Diri chop sack from Governorship Election Petitions Tribunal wey order fresh election
So, we fit avoid dis second wave?
Remember say hot environment no good for battery, so no leave am for inside car, near oven or anywhere wey sun fit beat am.
Some women wey speak to BBC Pidgin say dem no go fit stop to dey do Lalle but dem also wan vote.
Tight security for Yaoundé Defence Minister Joseph Beti Assomo for flash stop all holiday for army, put dem on alert in case of public disorder.
ort-Harcourt hotel killing: Anoda girl don die, as women groups do protest waka for justice 16 September 2019 Police for Rivers State Police Command say di recent killings of young girls for hotels for Port Harcourt go be di work of cartel and dem dey work to destroy di syndicate.
School resumption in Lagos: Universities for Lagos go reopen on September 14
When she land UK, she bin get 45 minute meeting with Mrs May.
Pipo don comot for social media to chook mouth for inside di mata, Skip Twitter post, 3 Sucks to hear about Kevin Hart stepping down... a big reason I try to watch what I’m tweeting a lot more.— iESHA iRENE (@iesha_irene) December 7, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Can’t believe the internet is doing Kevin Hart like this — Leah McDonald (@Welcm2McDonalds) December 7, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Kevin Hart, literally 2 days ago: "I'm so honoured and blessed to be hosting the Oscars!"
yril Ramaphosa don replace Zuma as South Africa President 15 February 2018 Wia dis foto come from, GLYN KIRK Wetin we call dis foto, Na for 2017 ANC dem elect am as di leader of dia party Cyril Ramaphosa don sidon for chair as di new President of South Africa after di former leader Jacob Zuma resign on Wednesday.
Many of dem still never recover from di injury dem get and even to find work sef na palava because dem no dey strong to work as dem dey work before.
End of Facebook post, 3 President Kolinda Grabar-Kitarović na di 4th president of Croatia, she become di youngest person and di first woman to become president of di kontri wen she win elections ad di age of 46 for 2015.
Dis na for answer pipo weh deh say list for some groups weh PM receive, plenti na ruling CPDM party mimbas and supporters.
Another thing we de for inside dis tori Sagamu: Remo kingdom dey boil sake of protest against Nigeria police for death of Tiyamiyu Kazeem24th February 2020 Samson Siasia beg for release of im mama wey dem kidnap 10 weeks ago24th September 2019 Sagamu: Remo kingdom boil sake of protest against 'SARS hand inside death of Tiyamiyu Kazeem', Police IG order investigate24th February 2020 Boko Haram attack passengers for Borno kill 30 pipo, burn vehicles11th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ghanaian artiste Ebony Reigns die for road accident
Pipo wey dey dia tok say di fire burn till like nine hours before fire fighters manage to quench am.
So, anybody wey get internet go fit follow do di lesson.
Dangerous and unethical But no be evri pesin dey feel am like im fans.
Instead, Weah go first waka go France, where im bin rise to become football star.
One pesin weh e bi enta kontri for march 7 from Italy die yesterday.
Felabration 2017: Nigerians come out to honour Fela 16 October 2017 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'If to say Fela no sing, dem for talk say na today Nigeria begin spoil' Prophet, legend, hero, King of Afrobeats; all na di different names wey di young and old dey call Fela Anikulapo-Kuti for di 2017 Felabration.
#namastewahala #director #directorsdiaries #comingsoon #incinemaapril #westafrica @mofedamijo @ajokesilva @saileshahuja @thegoodlifeliving @mi_abaga @brodashaggi @filmoneng @inidimaokojie @ruslaanmumtaz @segalsujata @adaora.lumina @ibrahimsuleimanofficial @callme_frodd @imoheboh @officialosas @aneeicha @officiallyk10 @mexemania @blackcoffeeandsmoke @tiencepay @adella_makeup @props_store_rental @maybaykar @rahilraja13 @yolandaokereke @cindyokafor_ @ediboy_kuf @mrphisha @djsuketu @precisionmadamfixit @femi_swayy @ndu_vera @uche_favoured @barnyee @wale_astro @doubletapevents @orchestrasound @piusfatoke @tolulopeoludapo @mrphisha @bj_picture @donl37 @tees_hairmpire A post shared by Hamisha Daryani Ahuja (@hamishadaryaniahuja) on Feb 17, 2020 at 10:01am PST End of Instagram post, 1 How fans dey react One twitter user no fit hide her surprise wen she hear about dis collabo.
Kontri pipo di still fear say deh go fit go back for anoda lockdown next week as mountain race get for bi for Buea for February 23, resident tok, Cameroon separatists attack SW govnor convoy Cameroon blame separatists for Kumba fire Every year runners from different parts for kontri, Kenya, America and oda kontris di climb up Mount Cameroon for big competition weh winner di get moni.
President Donald Trump no gree comment wen reporters question am on Wednesday, White House national security adviser, John Bolton too no tok pim.
- Dia argument be say even tho dem be Muslim and dem don do dia Hajj obligation, dem no want make dat one take ova di name wey dia papa give dem.
"Make I break everything down to you.
Wetin we call dis foto, BBC West Africa Bureau go cover Nigeria and West Africa so dem go hear beta tori for dia own language BBC go launch BBC West Africa Bureau on March 21 Di BBC West Africa Bureau wey dey serve correct tori to pipo for di whole of West and Central Africa go do di launch for Wednesday 21 March for Lagos.
Di research, wey dem publish for di British Medical Journal, study 48,000 pipo for up to 18 years.
Social media no waste time begin react to wetin im tok: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori 2019 Election: INEC confident say National Assembly go soon approve election budget9th August 2018 Godswill Akpabio defection dey make Nigerians wonda about President Buhari corruption fight8th August 2018 Video, Fela Durotoye: 'Those wey dey lead us now suppose don retire'7th August 2018 APC say dia hand no dey inside wetin dey happun for Nigeria National Assembly7th August 2018 President Buhari dey go London go chill for 10 days1st August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Schools for Buea don bi for way way pikin dem di hide uniform go wear'am for school for some parts.
But, De oda three, Bitouala Ciriaque, Tchanga Chiengang Jean B, Donassou Gorvo Barnabas, shing say na Fabassou give dem order for kill.
Workers salary wey im owe and cases of insecuiry fit don afect im first term but pipo dey wey believe say e go improve on im short coming if im get second chance.
How Nigerians dey react to new VAT to 7.5% For August, tori bin comot say Kaduna state goment say dem go pay N30,000 minimum wage to dia own workers, and some pipo go on social media to confam say true true, dem see di upgrade for dia September salary.
If you fall inside any of dis category, den you qualify to collect NYSC exemption letter and you no need serve.
Trouble for Ghanaian who claim AIDS cure Scientists don discover new antibody to treat HIV Im say di idea to connect pipo wey get HIV come wen im follow pipo wey dey live wit di virus tok and im come see say, na loneliness be di problem wey dem get, so im begin find how im go take dey bring dem togeda for love.
Paul Biya - Cameroon - 35 years Wia dis foto come from, Patrick Kovarik/AFP/Getty Images Im become president on November 6, 1982 after e do seven years as prime minister.
We go ban shisha by mid-year
Di head of Norwegian Nobel Committee, Berit Reiss-Andersen announce on Friday say di two of dem win am for dia work against di use of rape as weapon of war.
Confusion happen on Sunday as one statement claim say former Nigeria Military ruler, Ibrahim Babangida, don deny another statement where im first talk say make President Muhammadu Buhari no try contest election for 2019.
How mama and papa take forget dia 5-year-old pikin for airport 4 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Police for Germany don kweshon parents wey forget dia 5-year-old daughter for airport come drive go house afta dem come back from holiday.
Just di day before, on 6 March di goment agencies wey dey responsible for building permit, and that of physical planning bin do meeting on how to make sure say structure wey anybodi dey build no dey anyhow.
Ethiopian Airlines staff gada for di Bole International Airport im memory of dia fellow workers wey die ontop Boeing 737 MAX 8 flight 302 wey dey fly go Kenyan capital, Nairobi, Reuters news agency bin report.
Sabi people say when you believe say your pickin na brain, e dey make difference.
Nigeria na third for kontris wey suffer terrorism for di world
Arsenal sign Ivory Coast winger Nicolas Pepe from Lille for club record fee of £72m- £21.77m pass im real value figure.
All four of them dey lie down for floor as e dey rain for outside.
I no 'craze' reach to try overtake Roger Federer - Nadal E be like say dem dey discriminate for drug test - Serena Osaka, na di first Japanese woman to reach Grand Slam final.
"Benue State dey constantly under attack and some of di victims dia human rights dey violated and di federal government no di do anything dat is why we come dis ECOWAS court to seek for protection," Mr Vembe talk.
We don win Boko Haram - Buhari For im 2018 New Year broadcast to di kontri, di president say ''Even though we don defeat Boko Haram.
Wetin dey carri you enta boutique wen you fit go okrika markets, bend down select beta akube.
Titi Dawa wey dey self employed wit four months old pikin say she dey stop work and evritin to breastfeed, even though she dey always dey on di move.
"I don decide say I go sell my shares for Arsenal, wey get power to be di best football club for di world," Usmanov tok.
Jeanette Kwaye bin dey find African book read for im pickin, as she no see, na im she make her own, She talk say no be about black pickin or black books dem but na make we pickin dem learn African history..
Kanye West don release new album
2013: Accra floods Once again around May,2011 morning rains which start like 4.30am flood areas like Nkrumah Circle, Darkuman Kokompe Obetsebi Lamptey roundabout, parts of de Graphic Road, Santa Maria den Dansoman Roundabout areas.
Asamoah Gyan don return from retirement Falconets don qualify for quarterfinals of Women World cup Na 9.6 seconds e take forward Amadou Sagna of Senegal to score di first of im three goals of di night as dem nack Tahiti 3-0 for Lublin Stadium.
Oga Egbuson tok say if you go date and im dey kiss your hand dey spin you around like feem, "na how e go spin you scata your life be dat."
Make women ask dia midwife or any health expert where dem believe say go be di safest place for dem to born.
Di team from Alexandria na surprise leaders sake of say previous years dia position normally na middle for table.
Afta dia tok for January 2020, Oga Seleshi accuse Egypt say dem no get any plans to reach a deal.
Sake of dis transparency wey tori pipo dey do, Nigerians now dey shine eye wella for wetin presidency, lawmakers and judges dey do.
'I start to scream...roll for floor' Na on January 8 na im Ms Laoye do dis video wey Ms Asekhome watch, come see her broda just dey waka pass: Skip Instagram post, 1 #Today #DutyCalls #Update Date: Monday 8th January, 2018 | 7pm .
Inside di press conference wey Dickson do for state house on Tuesday, one tori pesin ask di former Senator wetin im feel about how Jonathan dey do padi padi with party rivals, and Dickson reply say "David Lyon know say di former president no be di one wey contribute to di rigging" "But wetin dem do be say dem use di former president image to make am look like say division dey for di party, so as to make am easy to rig votes," na so oga Dickson tok.
Dis na love dey for air so?
WHO don arrest Lassa Fever for Nigeria 11 May 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Health official for di Institute of Lassa Fever Research and Control, Irrua, Edo State Di World Health Organisation don talk say di number of new cases of Lassa fever don reduce Di UN health agency say di way di sickness reduce for di last six weeks show say na sign say di disease dey under control.
Dat one follow for wetin dey cause kasala between di govnor and di lawmakers.Di Assembly don adjourn dia sitting to February 4, 2019.
Cameroon: President Biya laptop dey ginger talk De greeting don go viral with de challenge as any man di make e own imitation video and share screen shots of de live streaming from national television for Facebook and Twitter.
But wen hunger nack pesin, and talent dey, feel free to break dis rule.
Only ten pipo na im dem give two doses and all of dem produce neutralising antibodies.
Anambra state University for South East Nigeria, nai first nack Okereke wit bachelor’s degree for electrical and electronics engineering before Coventry University for UK sama am wit first class master’s degree for oil and gas management.
“ Some of dis games wey we bin play for Nigeria an import dem bin import dem so I decide say I go produce games wey be made in Nigeria and wey reflect our culture plus young pipo fit connect wit”.
BBC 100 Women name 100 influential and inspirational women around di world every year and shares dia tori.
Dem for give us notice," one man tell BBC.
Witness - 'Before we know, soldiers don surround evri wia' - Witness Karina Igonikon , Port Harcourt 18 May 2018 Nigerian Police and Army for Port Harcourt don agree to settle di gbege wey happen in Thursday 17 May wen some policemen from Rumukpakani police station along Ada George road shoot one soldier die wey bin dey on mufti.
#economy #covid19 #finminnigeria pic.twitter.com/vuhUjw8YQO— Ministry of Finance, Budget and National Planning (@FinMinNigeria) May 21, 2020 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, others Di meeting wey di Vice president of di kontri, Prof. Yemi Osinbajo head, na to tok on di way forward for Nigeria economy as global oil prices dey fall.
https://t.co/hA6jcxfBQI … It looks very pretty, but not amazing for Op-Sec.
Before di book come out for early January, people don already dey long queue dey wait for dem to start to dey sell dis book.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Pipo ontop Twitter sef join to respond to Undertaker 'retirement' with emotions.
Why Occupy Ghana dey accuse govment of 'massaging' coronavirus death figures Filth take over parts of Accra streets after floods kill one, displace some residents Nigeria goment bin summon di second in command of di High Commission of Ghana to Nigeria, Ms Iva Denoo, ova di demolition of parts of di Nigerian embassy in Ghana.
Ethiopia food palava don worse Dem no support media player for your device Ethiopia food palava don worse 19 September 2017 New Informate 20 September 2017 Ethiopia dey face one of im worst water shortage for years as rain no gree fall.
Sanwo-Olu advise Lagosians to use water transport routes, terminals to avoid 3MB road traffic26th July 2020 Flood in Abuja: Gwagwalada, Suleja flood kill pipo, sweep houses afta heavy rain fall for parts of Nigeria capital city26th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, U.S go train Ghana military as part of di deal Wetin Ghana government go get from dis agreement na twenty million dollars and training for Ghana military.
#NaMeTalkAmO— #27 (@falzthebahdguy) January 11, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 We have become terribly accustomed to this chaotic lifestyle.
Wia dis foto come from, Getty Images Bourj el-Barajneh bombing For November 12, 2015, two suicide bombers bin kill 89 pipo and wound more than 200 odas for Bourj el-Barajneh, southern Beirut wey be Hezbollah stronghold.
In di morning of every Sunday atleast one housemate go comot for di house.
pic.twitter.com/bjmjSW6OFy— FelaDUROTOYE (@feladurotoye) January 24, 2019 End of Twitter post, 2 We eye still dey dis tori wey just land and we go bring una more as e dey comot.
Di club sef wey Anichebe dey accuse neva come out to deny di accuse.
Di accuse bin come shortly afta D'banj join oda celebs to preach against rape wia im write say 'No means No'.
Even sef dem cancel di Buddist New Year for South Asia.
(Marca) Another thing we de for inside dis tori Transfer news and rumours: Osimhen, Sane, Havertz, Telles, Werner, Camavinga1st June 2020 Ighalo: Manchester United don extend di Nigerian striker loan deal until January1st June 2020 Mauro Icardi: Argentine striker don gbab permanent switch from Inter Milan to PSG31st May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal40 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.