text
stringlengths
21
14k
Skip Twitter post, 11 End of Twitter post, 11 Malaysia Malaysian Foreign Minister Hishammuddin Hussein express im kontri grief sake of di Beirut blast, and offer to help in "any way dem fit".
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Wetin start di giving of Nobel Prize for di world?
Feyenoord manager Giovanni Van Bronckhorst feel say City fit be Champions League winners.
Increased tax From online shopping tax, to transfer of money tax, many Nigerians dey look with corner eye wetin go happun with all dis policies wey suppose begin dis year.
"Peace for Cameroon, stability, unity and concord dey necessary for us to survive and progress as a nation.
In Christ... “We have a sure and steadfast anchor of the soul...”Heb 6:19 pic.twitter.com/8YPOY10RXn— Jason Powell (@jasontpowell) September 10, 2019 End of Twitter post, 1 Just before e kill imsef, Wilson tweet about officiating di funeral of one"Jesus-loving woman wey take her own life".
Another thing we de for inside dis tori Mele Kyari: Who be Nigeria new NNPC oga?20th June 2019 NNPC don begin work to 'wake up' Port Harcourt refinery22nd March 2019 N800b fuel subsidy: Nigerian Oil Marketers go bone strike afta dem 'do deal' wit FG to pay dem7th December 2018 Mele Kyari: President Buhari don appoint new NNPC Group Managing Director20th June 2019 AfCFTA: Tins Nigeria must fix to enjoy Africa Continental Free Trade Agreement8th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Buhari: I go leave Nigeria better dan wen I meet am Kolade killers must face di law - Buhari Him add say dem also free many Nigerian's wey dey captured before.
100 women 2018: Di Nigerians, Ghanaian and Cameroonian women wey make di list 22 November 2018 BBC 100 women announce dia 2018 list of 100 women wey get influence and dey inspire pipo around di world.
Skip Twitter post, 1 As long as I remain the Commander-in-Chief of the Armed Forces of the Federal Republic of Nigeria the Chibok girls will NEVER be forgotten.
Dem don delete account since den.
Tiamiyu tok say, as e dey now evri tin dey under control and dem dey investigate wetin cause di tanker to catch fire.
Di government say dem go sack di teacher dem because as dem fail, e mean say dem no sabi work, and to remove dem go restore di respect and quality of government primary school dem.
Why pipo dey para say Wizkid dey follow Naomi Campbell Fans dey rate Wizkid independence day 'Fever' song Dia chemistry na die Na only Wizkid start di song wey long pass 3 minutes.
"For di programme to fail kpatakpata for Kano no be good sign", she tok.
Statistics show say millions of Nigerians dey homeless and pipo like that go dey hope say one day one day dia situation go change for di beta.
At a time wey many pipo no get beta mind as e concern police, dis two young women from Asarama Town for Andoni local goment area of Rivers State dey excited to join police.
For inside one of di two messages wey President Buhari send on top im twitter account on Saturday morning, 28 January, im promise say im government no go do anyhow with di country money, like di former governments dem don do.
Wia dis foto come from, NYSC NYSC na compulsory programme for all Nigerian graduates as far as you get di B.SC, B.A or HND from schools wey NUC, NTBE or NCE don approve and accredit.
March 2018 na three months from now, dis drama wey don reach six years so, no dey go anywhere, Another thing we de for inside dis tori Shell bribe Nigerian oil minister $1.1bn - Italian officials15th October 2017 Abacha: Nigeria go collect $321m from Switzerland26th October 2017 Why Nigeria no wan Alison-Madueke back home5th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Alimi say, ''na sign say Europe don begin dey collect dis kain informate on top why pipo dey claim asylum''.
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Nigeria beat Zambia 1-0 to qualify8th October 2017 Maradona wan coach Argentina again after Nigeria beat dem16th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Although rice production for Nigeria don dey increase small-small ova di last five years, and di numbers show say e go increase for 2019, di kontri still be one of di largest importers of rice for world.
How Ghana overtake Nigeria for Foreign Direct Investment Ohaneze endorse Atiku but Igbos go gree?
Nigeria Election 2019: INEC say Police go tanda polling unit 3 days to election
Wia dis foto come from, Getty Images Im tok dis one for im keynote address for di Annual Investment Meeting inside Dubai, UAE and e tok say di crimes dey affect im administration.
Na so di leader of di populist Rezistans ek Alternativ party Ashok Subron tok.
See di names of nominees wey make Caf Awards list Wilder finish Ortiz with knockout to keep im title Onazi respond to one social media post by Emmanuel wia im ask for epp with medical surgery bill for one Lagos hospital.
Wia dis foto come from, Shahadat Hossain Wetin we call dis foto, Nusrat Jahan broda cry for her burial According to statement wey Nusrat give police, her fellow female student bin tell her say dem dey beat one of her friends na so she cari go ontop roof.
"Na for detention camp na im we born dis pickin.
Boko Haram Shekau dey cry, beg God to protect am against Nigerian soldiers Wetin di bill for repentant Boko Haram agency dey about As IS dey treat di pandemic as opportunity to increase attacks, al-Qaeda dey see am as chance to preach and dem don invite non-muslims to convert to Islam.
Kidnapping in Nigeria: Police recover Ereba Gospel Dinabari skeleton afta kidnappers collect ransom still hang am to death for Eleme area of Port Harcourt
E say na only UN humanitarian plane fit ply for de two regions.
She say she go want make pipo no dey too near women wey get belle and she advise make dem arrange different toilets for dem.
Chris Martin na lead singer and co-founder of di rock band Coldplay.
Dem also say after Boko Haram, na dis people dey cause wahala pass for di country.
Pipo go believe wetin dem go believe.
Another thing we de for inside dis tori Premier League results: Chelsea, Southampton, Swansea, Stoke, Burnley, Everton, Crystal Palace28th April 2018 Premier League: Man City top, Man U lose, Chelsea win21st October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal47 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Dem say paternity leave, wey be holiday wey papa dem dey get when dem born new pickin, fit be one of di main thing wey go help pickin to develop well-well for dia early age.
Eight NDC flagbearer aspirants form 'yentua' alliance over 400k filing fees Presidential aspirants den parliamentarians for do compulsory HIV/AIDS test - Ghana MP He explain say di popular Bishop Obinim sticker which people dey buy nu dem go tax am sake of e be income to am.
Others dey accuse am say e dey just dey do anything wey di diplomat want.
Another thing we de for inside dis tori Video, Laolu Senbanjo: Beyonce use me as her Ori bodi artist30th January 2018 Beyonce na 'Nala' for inside new Lion King film2nd November 2017 You go fit study Beyonce as university course?6th September 2017 Five things wey girl fit buy with di $105m Beyonce hama dis year21st November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers22 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
He say African kontris dit get money, but "70 kontris don impose restriction to export medical materials" wey don make am difficult to buy necessary goods.
making decisions or saying things that are out of character and that others see as being risky or harmful Patterns of depression and mania Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Drugs dem dey use treat bipolar disorder Pesin wey dey suffer depression go dey experience more depression regularly than mania and e fit be vice-versa.
Di disease don kill at least 15 pipo and ova 100 pipo get am.
Emezi na di first non-binary transgender pesin wey go dey longlisted for di Women's Prize.
Na my papa burial and na some gospel artists organise di praise to worship God.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Some sex positions dey help with friction Sex Positions wey fit help On sex positions, di sex therapist tok say missionary style still be di best wey go make men to ejaculate sharparly "when dem dey di natural missionary position".
Each time e happun na China dem dey accuse say na from dia hand e dey come from.
Women developers for Andela don come together to inspire dia fellow women through programs like 'Ladies in Tech.'
"Na strong mind I take tok dis tin," na wetin im tok for inside video wey post for im Instagram page.
2,000 Nigerian rice farmers go enter borrower programme Nigeria goment dey worry say all di moni wey dem don put inside rice farming for Nigeria go scatta if smuggling no stop.
Kendrick Lamar - Di Little Homies & Dave Meyers 1-800-273-8255 - Logic Featuring Alessia Cara & Khalid Andy Hines Another thing we de for inside dis tori Davido collect Best African Artist for 2017 MTV EMA13th November 2017 Taylor Swift don sell one million copies of her album in four days15th November 2017 Five things wey girl fit buy with di $105m Beyonce hama dis year21st November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers15 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
And whenever Govt dragged its feet, Shekau will shift the goal post.— Ahmad Salkida (@ContactSalkida) April 14, 2018 End of Twitter post, 10 Skip Twitter post, 11 11/ I continued my reporting on the crisis, often critical of govt & BH, with both sides raising concerns.
Cameroon di search for missing Delegate for Social Affairs for Northwest wey be Nimbong Aaron Yong, even as de search dey go on for Marcel Namata Diteng, di Sub-divisional Officer for Batibo, weh dey kidnap for 11 February.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Secretary of Defence Mark Esper (L) and Chairman of Joint Chiefs of Staff General Joseph Dunford for Pentagon on Friday Defence Secretary Mark Esper tell tori pipo on Friday say US decision to send troops to Saudi Arabia dey "defensive in nature", Im say Saudi Arabia and United Arab Emirates bin request for military assistance, im add say dem neva decide di total number of troops wey dem go send.
Osun govnorship election: Court don cancel Adeleke nomination 3 April 2019 Wia dis foto come from, Ademola adeleke/twitter High Court for Abuja don cancel di nomination of Senator Ademola Adeleke as di govnorship candidate of di PDP for Osun State election wey hold for September 2018.
For May 2017, Faith tok say R Kelly fly her go one of im shows for New York.
Boko Haram na katakata militant group wey wan use by force turn Nigeria to Islamic state.
Di informate wey di researchers look, come from three back to back British National Survey of Sexual Attitudes and Lifestyles wey dem do 1991, 2001, and 2012.
Dbanj and Seyitan: Oladapo Daniel Oyebanjo and Seyitan Babatayo rape accuse story according to Segalink ‘truth’
Oga Sessions, wey dey head di Justice Department don chop plenti yabis from President Donald Trump.
E say evritin depend on how organised una dey for di area and how possible e dey to connect your area wit di source as dis one no dey for national grid.
E explain give say since dem establish NHIS 13 years ago things never change and dat e good make government support di NHIS oga to reform di scheme so dat plenty Nigerians go get access to better health care.
ria withdraw corruption charges against Pinnick, oda NFF officials 5 November 2019 Wia dis foto come from, @thenff Twitter Wetin we call dis foto, Amaju Pinnick na di oga of NFF Federal goment of Nigeria don withdraw corruption case against Amaju Pinnick and oda ogas for di kontri Football Federation.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 'Superzee' Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Asisat Oshala dey play her club football for Dalian Quanjian Superzee na Asisat Oshoala guy name, di three -time African Women Player of di Year na one key players for Nigeria.
Di NDDC dey presently face plenti palava from di forensic audit of how di commission don spend money wey President Buhari order to di probe wey di National Assemble dey take chook eye for how di Interim management committe of di Commission don spend N40billion between October 2019 and May 2020.
Another thing we de for inside dis tori Ambode don open mouth ontop EFCC house visit21st August 2019 EFCC deny say dem raid former govnor of Lagos state Akinwunmi Ambode House.20th August 2019 EFCC collect court order to freeze Lagos Govt account7th August 2019 Ambode: Lagos lawmakers para, draw ear give di govnor to impeach am29th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
As we reach di hospital one ambulance just dey bring pesin come but when we look no pikin dey inside di ambulance.
Alex Ekwueme University, Ndufu-Alike, Ebonyi State: Di university don postpone di registration for di 2020/2021 AEFUNAI Post UTME/Direct Entry Screening go 15 September, 2020.
Wia dis foto come from, Ghana presidency Wetin we call dis foto, Ghanaian government talk BBC say dem grant a record 126 people citizenship in 2019.
John Legend don become di first black man to reach EGOT status
Lagos state Emergency Management agency (Lasema) tok-tok pesin, Nosa Okunbor say dem recover three deadi boi and rescue nine pipo.
Nyatankyi resign Friday afta FIFA ban am for 90 days on top investigate feem wey implicate am.
For her interview with Vogue, Adesua tok say she "love, love, love Nollywood" and she feel like say na her "responsibility along with a lot of other performers, to grow her."
Politics for Nigeria include party loyalty and sentiment of wetin pesin dey do.
She dey di hand Islamic militants wey no gree to free her.
Three tins we learn from di music video Beyonce drop of her collabo with Shatta Wale For di feem, you see dance sequences, Lion King samples, and footage of Black families around di world wit sequences of Beyoncé for beach, dey recite details of one generations to anoda.
Ngozi Ilondu wey be writer get experience for dis mata as na somethin wey she struggle wit for school She tell BBC Pidgin say all subjects dey important especially wen dem still dey secondary school level.
One eye witness say one of di families wey dis collapse building affect bin just newly move enta di building as di before pipo wey dey stay inside move out with di excuses say dem wan renovate am.
#AsoVillaToday pic.twitter.com/G9wGqHvTai— Presidency Nigeria (@NGRPresident) May 7, 2018 End of Twitter post, 2 Na so di budget come hang until recently wey goment agencies don begin defend dia budget.
Wia dis foto come from, AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Iniesta score Spain winning goal for 2010 World Cup Apart from di 2010 World Cup, Iniesta win di European Championship for 2008 and 2012 wit Spain.
"Chika Ike" open up on Regina Daniels husband Ned Nwoko afta Rita Daniels deny 'attack' 15 September 2020 Wia dis foto come from, Chika Ike Wetin we call dis foto, Chika Ike Nollywood actress, Chika Ike don tok on top di tori wey dey fly upandan say she dey date fellow actress Regina Daniels' husband, Ned Nwoko.
Oga Wilson fire a total of 12 bullets although investigators no sure exactly how many of di 12 touch Oga Brown.
Lawyers explain say na dia right for see pipo weh deh lock, for Secretariat d'Etat a la Defence, SED and oda places but say authorities no di lef dem.
Den, goment bin first deny say no bi Cameroon soldiers, BBC Africa Eye use technology identify de year weh deh kill, 2015, de soldiers, confirm say na for Cameroon.
Wia dis foto come from, Rex Features Wetin we call dis foto, E sure say Celtic goalkeeper Craig Gordon no go wan ever hear about dis match again Neymar score two goal, come pass ball give Edinson Cavani to score im own, then Kylian Mbappe add im own before first half finish.
Dis go be her number eight pikin but na di first one wey she go born wit Caesarean Section.
And one day, one day, woman James Bond go dey."
Mr Trump poses in front of a damaged church shortly after police used tear gas to disperse peaceful protesters nearby.
World Cup 2018: Russia 5 - Saudi Arabia 0 Wia dis foto come from, Getty Images Russia nack Saudi Arabia 5-0 for dia opening match for 2018 World Cup.
Oga Tshisekedi, wey be di son of late ogbonge opposition leader Etienne Tshisekedi, don promise to make fight against poverty on top of im agenda.
Dia mission be bi for correct de rewrite statutes, weh anoda normalisation committee bi write and conduct election for put new president.
Di state Govnor simon Lalong, say more than 200 pipo die for di attack, but according to wetin di villagers tok, those wey dem say die pass 200.
Im be Delta North coordinator of Grassroots Democratic Movement GDM, before in later join di Peoples Democratic Party PDP for 1998 wia im work for former Guvnor James Ibori campaign for 1998/1999.
Wia dis foto come from, AFP Di accusation for here be say di opposition candidate Atiku Abubakar dey plan to dash money and food inside box for one political rally.
Ontop di free plane ticket, dem give dem some nights' hotel accommodation, and £200 as pocket money to help dem settle down.
Dis no bi di first time wey dis government don try to make di payment.
George Floyd death: How di death of one black American in 2020 explode di Black Lives Matter movement of many years
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Before now, pipo dey accuse di police service for di kontri say dem dey corrupt but di foto of constable Nanyangwe as she stand with wet bodi for middle of Ben Bella and Lumbumba roads don become wetin plenti pipo dey talk about for social media.