text stringlengths 21 14k |
|---|
But Nigeria goment say dem go challenge di mata as di company no get any record say dem cari out any project for Nigeria and secondly, di company dey connive wit some Nigerians and foreign pipo to make Nigeria bleed economically. |
BBC don wash hand comot for 'fake scholarship'12th October 2018 Cyber-warfare: Nigeria army don launch division wey go dey check fake news online16th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Côte d'Ivoire v Morocco Wia dis foto come from, Issouf Sanogo Wetin we call dis foto, Côte d'Ivoire get strong chance like Morocco to qualify For di big match for Group C, di situation dey very simple: Morocco go qualify if dem beat Côte d'Ivoire for Abidjan on Saturday. |
"E dey court for treason, state no get power to try anyone for treason, no be me." |
Royal Wedding 2018: 'How I follow do am for Lagos' 21 May 2018 Wia dis foto come from, Princess Abumere Wetin we call dis foto, Tori be say di Duke and Duchess of Sussex fit travel come Africa for dia honeymoon For many of us, Saturday na di day wey we dey go market, cook, sleep wella and football go dey on di agenda. |
"Dis no be ordinary murder and e no dey sad. |
Skip Twitter post, 1 We have sanctioned Loveworld Limited, licensee of religious channel Loveworld, for breaking broadcasting rules. |
Although e dey very dangerous to do dis kind journey, for different reasons, people still dey travel inside water. |
She bin wan make quick money for school fees, but as days turn to years her hope to become lawyer vanish. |
For her interview with BBC, she tok say she gatz to fight pressure from di industry to fit change herself. |
See how President Buhari endorsement of Pastor Ize-Iyamu against im friend Gov. |
Onyi say within di period, di average monthly bill for Bayelsa na N159million but wetin dem dey receive from dem na about N27 million wey be 17% and dem get 21,453 customers and only 3555 dey regular with dia payment. |
End of Facebook post, 1 But BBC technology tori person, Dave Lee think say di move dey come on top di wahala wey happen for di United States. |
Hajiya Fatima Sani wey dey stay Tukuntawa tell BBC Pidgin say she send boy to go get her water from well na im di boy come back dey shout say pesin dey inside. |
Another thing we de for inside dis tori Intersex for Nigeria: ‘I wan kill myself before’14th June 2018 Ghana: River gods say make school girls no cross am if dem dey menstruate11th January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers47 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Ghana KNUST lecturers don vex declare strike until thy kingdom come 27 October 2018 Wia dis foto come from, KNUST Facebook Lecturers for Kwame Nkrumah University of Science and Technology (KNUST) don declare strike starting on Friday say cos wetin dey happun for di university. |
Another thing we de for inside dis tori U-17 World Cup: CAF disqualify Guinea sake of age-cheating19th May 2019 CAF Champions League: Lobi Stars, Al Ahly win, Pirates and Sundown lose16th March 2019 Champions League final: Liverpool and Tottenham African stars wey fit carri di cup31st May 2019 Africa Cup of Nations: Caf don shift date for Egypt 201928th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Mamman Daura: Wetin you suppose sabi about Buhari closest nephew 15 October 2019 Wia dis foto come from, The Cable Di video of Nigerian President wife Aisha Buhari wia she dey complain say dem lock am inside villa and security dey everywia still dey generate tok tok for Nigeria internet space. |
Skip Twitter post, 6 It is disheartening that one of the girls, Leah Sharibu, remains in captivity. |
"No be somtin wey l hope any bodi go wan do." |
Ghana: Over 100 just return from Libya 30 November 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Many thousands of African migrants dey try follow desert and sea to reach Europe, every year Na over 100 Ghanaians wey dem detain for Libya just return back to dia country on top flight wey di government arrange for dem. |
Meanwhile, di Board of Governors office for African Development Bank don march break from any fresh investigation of di bank Presido, Dr Akinwunmi Adesina- wey be Nigerian. |
Na only tins wey affect evri-bodi or tins wey dem go enjoy you fit cari put inside di group. |
"As una know, I go meet with Kim Jong-un inside di coming weeks to talk about how to take comot nuclear weapons for Korean Peninsula," di US president tell tori pipo. |
For example, di first chairmo Nuhu Ribadu face serious issues at di end after dem demote am for Nigeria Police come send am go course and na dia e drop di job. |
"If to say you dey work for di kontri, den you no suppose dey spend moni anyhow." |
Dis rank dem no involve to fight, but instead go give women di opportunity to work for security. |
To explain dis, I gatz first explain briefly how cryptocurrency dey actually work. |
Jada dropped all that divinity off on you. |
Wia dis foto come from, YouTube But dis na also something wey you fit deleted sharp-sharp. |
He say, even though palava between herdsmen and farmers dey as old as mankind, e dey important to try stop all di kill-kill. |
Thanks, babe, for 27 ogbonge years." |
Waec chemistry practical: Wetin West African Examination Council tok ontop waec objective answer 2020 and chemistry practical leak |
President Trump don 'invent' African country21st September 2017 Trump "shithole" comment: Africa leaders dey react15th January 2018 How Africa dey look Trump action inside Jerusalem7th December 2017 Trump in-law don get American citizenship10th August 2018 Idiot: Why Donald Trump face dey show wen you type 'idiot' for internet?19th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But as dem dey go in, na so dem dey see more water evriwia and dem swim to pass di water. |
Somalia Attack: Government don sack police and intelligence oga 28 October 2017 New Informate 29 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, People dey fear say dem go find more dead bodi dem Somalia government don sack di oga of police and intelligence after bomb blast on Saturday for di capital Mogadishu. |
"No be when dem don start to do di film dem go come see say na only white men di film dey represent." |
She come order INEC not to recognise or allow any of APC candidates to participate for di Saturday elections. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Yellow fever na dangerous disease wey dey destroy liver and kidney. |
Many odas for social media no gree wit di statement wey di former presido make. |
resident Buhari fit don already get 'three million votes' before 2019 election 11 September 2018 Wia dis foto come from, NIGERIA PRESIDENCY Wetin we call dis foto, Na 45.5m naira dem use buy di APC presidential form for Buhari President Muhammadu Buhari fit don get three million votes, before di 2019 presidential election happun for Nigeria. |
Kallon don dey work to be coach since 2013 and don get qualification from di Confederation of African Football, di US Soccer Federation and Uefa. |
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe wan give pipo license to grow marijuana28th April 2018 Zimbabwe goment don sack 15,000 nurses wey strike18th April 2018 Court jail woman wey jazz husband penis24th July 2018 Zimbabwe say woman must inherit husband property20th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Rest in peace.— Metropolitan Preye (@VictorIkoli) September 19, 2018 End of Twitter post, 4 And odas want make di Economic and Financial Crimes commission investigate di mata. |
Since Nigeria 20 years of democracy, di position of chief of staff don be office wey many dey envy for di kontri. |
Anthony Joshua don gree say im dey beg to fight Deontay Wilder 18 December 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Deontay Wilder team bin accuse Joshua say im don turn to "begger" because im wan fight am. |
Another thing we de for inside dis tori Xenophobic attacks: Nigerian Students shutdown MTN office to protest kill kill of Nigerians for South Africa25th July 2019 Xenophobic attack provoke South Africa to reply31st March 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Omar al-Bashir: Sudan dey wait as rumour say coup don happun dey fly upandan |
Some odas sef begin post video of di comedy wey im don do before. |
She follow add say if anybodi plus di leading opposition party for Nigeria elections, PDP, get any evidence say she dey do wuru-wuru for election mata, make dem bring am forward and she go tanda gidigba to defend hersef. |
Another thing we de for inside dis tori Wetin dey happen for Ikoyi Marriage Registry?18th May 2018 Indian woman divorce husband because dem no get toilet21st August 2017 Why child marriage dey cost Nigeria economy problem16th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Senator Magnus Abe: ‘Na Senatorial district we dey take decide power before’ Another thing we de for inside dis tori 4:53 Video, Nigeria 2019 Elections: I no be Amaechi boy - Tonye Cole, Duration 4,5327th November 2018 1:58 Video, 2019 Elections: Rotimi Amaechi say make I no run to be govnor, me I say I go run - Senator Magnus Abe, Duration 1,5826th November 2018 APC primaries: How two separate governorship aspirants land for Rivers state1st October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Tok-tok pesin for Rivers State Police Command confam di tori to BBC Pidgin say dem don recover di bodi of di student for one bush and from di kain cuts and wound wey dey im body, dem suspect am to be cult related killing. |
US blame Tehran but Iran deny am. |
Di University of Transportation go focus on research and development of human capital for di transport sector inside Nigeria. |
End of Facebook post, 2 Ambazonian forces bi kidnap delegate for Social Affairs for Northwest, Nimbong Aaron Yong, even as de search di go on for Marcel Namata Diteng, Divisional Officer, DO for Batibo, for 11 February. |
Di oga of NECA suggestion be say make federal goment close inter-state borders, but make dem free business to resume inside di states. |
Dis mask start to dey steady for im face when im do im London O2 concert wey sell out. |
FIFA Best Awards: See di full list here Men's Player Cristiano Ronaldo (POR/Juventus, formerly Real Madrid) Luka Modric (CRO/Real Madrid) Mohamed Salah (EGY/Liverpool) Women's Player Ada Hegerberg (NOR/Olympique Lyon Feminin) Dzsenifer Marozsan (GER/Olympique Lyon Feminin) Marta (BRA/Orlando Pride) Men's Coach Zlatko Dalic (CRO/Croatia national team) Didier Deschamps (FRA/France national team) Zinedine Zidane (FRA/formerly Real Madrid) Women's Coach Reynald Pedros (FRA/Olympique Lyon Feminin) Asako Takakura (JPN/Japan women's national team) Sarina Wiegman (NED/Netherlands women's national team) Goalkeeper Thibaut Courtois (BEL/Real Madrid, formerly Chelsea) Hugo Lloris (FRA/Tottenham Hotspur) Kasper Schmeichel (DEN/Leicester City) Puskas Award Gareth Bale (Real Madrid) Denis Cheryshev (Russia) Lazaros Christodoulopoulos (AEK Athens) Cristiano Ronaldo (Real Madrid) Giorgian de Arrascaeta (Cruzeiro) Riley McGree (Newcastle Jets) Lionel Messi (Argentina) Benjamin Pavard (France) Ricardo Quaresma (Portugal) Mohamed Salah (Liverpool) Fan Award Sebastián Carrera (CD Puerto Montt) Japan and Senegal supporters Peru supporters Another thing we de for inside dis tori Salah: Di Egyptian god wey conquer England14th May 2018 Mo Salah don win writers' Footballer of di Year1st May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Ghana police borst Chinese woman who allegedly dey smuggle rosewood8th May 2019 How snake bite woman bum-bum for toilet26th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
She say make dem no pass 20 for one class. |
If the soloist listed appears on a recording billed to another artist, the latter's name is in parenthesis for identification. |
Di Headies na music award show wey dey celebrate pipo wey don do big tins for di Nigerian music industry. |
If Nigeria want to play both games there, that’s ok.” Libya’s Adel Amrouche says that South Africa is a tougher game - for him - to prepare for than the Super Eagles. |
Dis Amnesty people come collect arms and ammunitions across di State. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wetin dey happen to Melaye? |
"Dem come here come write result for press pipo announce result go, we no kill anybody. |
Posted at 16:39 15 July 201816:39 15 July 2018 comments How you dey see di game? |
Another thing we de for inside dis tori Ghana parliament take speed approve $12million medical drones deal, but dem still dey swerve RTI Bill12th December 2018 Ghana go distribute blood den drugs plus drones - Vice President24th April 2018 Ambulances no dey, yet you wan use $12 million for medical drones - Minority blast Ghana gov't4th December 2018 'I prefer medical drones to guinea fowls which fly go Burkina Faso - Ghana President shade opposition20th December 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Na passengers, emergency workers and railway staff na im help to born di baby. |
Expectations be say dem go carry Lance Corporal Frederick Amanor go court on Monday. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana 'Year of Return': Prez Akufo-Addo give 126 African diaspora citizenship28th November 2019 Royal Wedding 2018: Prince Harry don marry Meghan Markle19th May 2018 Black Panther quiz: Which character you be?19th February 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Andd ofr 2015, dem bin attack one museum for di capital wey kill 22 pipo. |
Another thing we de for inside dis tori Bayelsa Gunmen attack: IG of Police order serious search for pipo wey kill DPO1st July 2019 Kano Police arrest man wey dress like woman sneak enta female hostel7th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Cameroon official language bill don give magistrates pawa for try Anglophones for French Bill weh fit change Anglophones future don land lawmakers dia table Dem also propose make dem put bilingualism for all di sectors, give equal access to public service and security force. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Police don secure di place wey dis attack for happun so dat forensic experts wit Homicide section SCIID Panti, Yaba go do investigation. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Judges drop scores of 49-46, 48-47, 48-47 to favour di 'Stylebender' Di fight wey many sabi pipo say no two sweet to watch, bin happun for di T-Mobile Arena for Las Vegas, American early mor mor on Sunday. |
Africa Rice Centre (AfricaRice) State Agricultural Development Project (ADP) from state governments River Basin Development Authority National Agricultural Seed Council (NASC) Commercial seed companies Other farmers wey dey plant rice Where you fit get loan money? |
Fifa World Cup: Nigeria be 'favourites' for race to host 2020 Under-20 Women's event By Oluwashina Okeleji Football Writer, France 11 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria don be runners-up for di Under-20 Women's World Cup in 2010 and 2014 Nigeria don become di favourite to host di first Fifa Under-20 Women's World Cup for Africa, Nigeria Football Federation (NFF) tok. |
Dis one na to reply wetin di senator bin write on Christmas Day say Police Inspector General wan arrest and inject am to death. |
Record breaking season To win di title na always di main aim for di club wey don endure dis kain long wait to be crowned champions of England again, honour wey dem bin earn11 times between 1973 and 1990. |
Offset confess say im want Cardi B back Cardi B don break up wit her husband Offset afta one year Why Cardi B and Nicki Minaj wan do blow-me-I-blow-you for New York party Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Her fans for social media no like di 'stunt' wey Offest do for di event, and many of dem dey blame di organisers say why dem allow to show. |
Another thing we de for inside dis tori Why we no fit use electronic voting for 2019 - INEC13th April 2018 Nigeria e-passport: Those wey no get national identity number, no go get new passport17th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dis also mean say if you no wear face mask make drivers no gree make you enta dia car, make companies, schools, worship centres and banks no allow you enter dia premises. |
Arsenal defender Mertesacker say too much pressure dey professional football |
Poison di street lord attack Baby T and even try to rape Fofo. |
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Unilag na one of di five first generation universities in Nigeria and and na for 1962 dem establish di school. |
Saraki - Buhari goment dey corrupt, dem dey do wuruwuru - Saraki 10 January 2019 Wia dis foto come from, NurPhoto Nigeria Senate Presido Bukola Saraki say President Muhammadu Buhari no deliver on di four tins im promise Nigerians, including fight against corruption. |
Off-kilter Wetin we call dis foto, No worry, there's nothing dey wrong wit your eyes. |
"We no dey interested as we no go support any crime for corruption for NDDC but evritin must follow procedure and I no know who dey involved or who dey interested but make nobody push Rivers State to di point wey we go say enough is enough because we don come out say we go protect our daughter. |
Champions League: Chelsea go get PSG, Barca or Besiktas |
Zidane is a legend at Madrid and brought them 2 Champs League trophies. |
Since no young person dey dis power group, e no dey clear who go take over from Mr Xi or whether im go do third term. |
According to di company wey make am, over 90,000 people don pre-order for di new condom wey get Bluetooth, USB port, and go adjust size to fit any man. |
Dis move dey stir debate among some Ghanaians who dey question de motive of govment for registering these students wey dem dey call 'Akufo-Addo graduates.' |
Dr Emily Shuckburgh, wey be climate scientist for Cambridge University, tok say di new centre mission go be to "solve di climate problem". |
Di third phase go last not more than two months. |
Wia dis foto come from, ICTJA-CSIC Wetin we call dis foto, Dis na di stadium aftr di sixth goal from dat match Di way wey di crowd celebrate when Barcelona win di aggregate 6-5 even afta PSG bin nack dem 4-0 for di first round dey very massive. |
World Cup 2018: Defending champions Germany dey go house |
For Samira, the last two years no easy as she dey struggle to survive. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.