text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Nigeria's DSS 'arrests Cameroon separatist leader'8th January 2018 Cameroon issues arrest warrants for separatist leaders9th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey d... |
Di Senate also delete di law wey place limit on defilement plus remove gender restriction - now e no mata weda na man or woman commit di offence - on rape offence. |
PDP say instead of finding solutions to di palava of "over 30 million Nigerians wey don lose dia job and means of living", e dey painful say di president imsef declare say crime [of kidnapping] na new occupation and business. |
Nigerian military dey struggle to end di war against insurgency by Boko Haram and oda small-small groups for North East of di kontri. |
Efe Obada: Di Nigerian-born NFL star wey dem abandon on London streets for age 10 5 April 2019 Wia dis foto come from, Rex Features Wetin we call dis foto, Five years ago, Efe Obada neva even play American football "If you wan book am you gatz to say: "Di Efe Obada room abeg. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Trump made the comments about "heat and light" during a government briefing Im comments don catch fire for social media platforms like Twitter and Reddit. |
Another thing we de for inside dis tori Transfer News: Which Premier League club buy beta market?13th August 2019 CAF Champions League: Plateau United don shame Eding Sport for go next round21st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, ... |
China be one of di world's biggest economies. |
Lil' Kim na Grammy award winner and she don sell more dan 15 million albums worldwide. |
Twitter for July 2018, name her for dia board. |
Contrary to the image that the govt of Cameroon would want the world to think, the situation in Anglophone Cameroon is becoming untenable. |
Another thing we de for inside dis tori Macron say na poverty dey make Africans come Europe30th August 2017 Libya: 8 people die as boat capsize21st September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic wast... |
Court sentence Ngalim for 11 years Court sentence Joseph Ngwa Ngalim for 11 years with fine for 243780frs and if e no pay, e go get additional 12 months. |
Im say na dat one na im make am special as people dey add dia own language and slang to spice am make e sweet well-well so wen person read am, e go sweet im belle. |
Dis na after one of CAF dem executive committee finish meeting for Accra, Ghana, on 23 September Kenya. |
"If we confam say tertiary institution dey among, den di university management no go get option dan to follow close school by Monday 23rd," Ademola tell BBC Pidgin. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, President Bashir bin declare state of national emergency for February E be like di protesters bin hope say dem go be coup, as dem dey beg army to force oga Al-Bashir to comot office. |
Di children dey between di age of three to 12. |
Di total number of confamed cases for Nigeria now don become 22. |
She say na trafficker sell her say if she give dem 400,000 naira dem go organise visa to take her to Germany. |
Di one way go easy for dem na 1-0 win. |
"But dia number now don dey too much sotay, some NGOs dey collabo to get dis pipo off di street even though goment no too like am." |
if anybodi dey try tio do any sharp practice we dey on top of am and we go stop any funny tin pipo an do before start' On top di rumour say federal goment wan increase price of petroleum product, Nkanga say dat one no be true sy if federal goment wan do dat kain tin, make pipo wait for di announcement but as at now not... |
Cameroon: Bibixy and Odas go appear for Military Court after two weeks |
Glee star, Naya Rivera dey presumed dead Dem bin don take di body to Ventura County Coroner's Office, where dem go identify am through dental records. |
U23 AFCON: Victor Osimhen hat-trick epp Nigeria beat Libya 4-0 25 March 2019 Wia dis foto come from, @OgaNlaMedia Nigeria Under-23 team don progress to di final round of qualification for di 2019 Africa Cup of Nations after dem win Libya 4-0. |
President Muhammadu Buhari through im talk-talk person, Garba Shehu, don talk say, government go make sure say na only good people go dey in charge of courts for Nigeria Another thing we de for inside dis tori Nigeria: EFCC wan fight corruption 'like wetin never happen before'2nd February 2018 How $43 million mata take... |
North Korea dey make nuclear weapons. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Mr Chamisa dey challenge to become Zimbabwe youngest president Parliament and local elections dey follow on Monday. |
How women dey support one anoda E dey common to hear say 'women na women worse enemy' but women for Nigeria dey show support and solidarity for one anoda. |
na wetin im add put Casillas play 725 times for Real wey im spend 16 years for Bernabeu, wia im win three Champions Leagues and five La Liga titles. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Benue killings: You go wan make President Buhari resign?27th April 2018 Benue: Herdsmen don kill 226 pipo between January and April - Goment26th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Infor... |
ompany dey find pesin to dey chop chocolate for life 9 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bread wey get chocolate on top like butter One chocolate company don begin find pipo wey dem go employ, dey pay salary just to dey taste dia chocolate spread for dia factory. |
Goment bin dey use di flight to repatriate Indians wey dey stranded abroad during di coronavirus crisis. |
"I do prostitute work for Libya, I no go lie" - Returnee E also tok say di number of student wey dis bad pipo don cari from your school don plenti well-well for just short period." |
Dis report di show say from January- September 2019 deh register about 100 cases for child abuse for Northwest Cameroon. |
One tori wey claim say Tanzania President John Magufuli tell men to marry more dan one wife to end prostitution go viral. |
Another thing we de for inside dis tori Fuel scarcity: Smugglers no gree make we guarantee steady supply of petrol - NNPC25th January 2018 NNPC don begin arrest woru-woru oil marketers8th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Inform... |
E say im dey advise di electricity companies make dem give all house metre and stop to over charge customer for electricity. |
But Professor Ogundipe no gree - shortly afta reports begin spread say dem don sack am, im reject im removal as di Vice Chancellor of di University say e dey against di University of Lagos Act. |
For many years, dem bin dey deny am, as dem say na Nigerian government dem give di money. |
Another thing we de for inside dis tori Norwegian Refugee Council say world don turn deaf to Cameroon crisis5th June 2019 UK, Canada government alert dema nationals over kidnapping den terror threats for Ghana10th June 2019 Video, "Dem sell me three times for Libya"1st December 2017 Libya migrant crisis: "I do prostitu... |
Im advise ladies to comot di mentality say na normal tin for man to cheat, go scott-free. |
Another thing we de for inside dis tori Kano Assembly: 'If we find govnor Ganduje guilty we go impeach am'15th October 2018 Ganduje video: Nigeria corruption police EFCC say dem neva see video wia Kano govnor dey 'collect' dollars15th October 2018 Special Adivser on Graveyards: I resign because Ganduje break im promise... |
Although di joinbodi presido say goment bin start to implement di committee recommendation but dem later stop. |
E fit also lead to organ failure Pneumonia And Death Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: How COVID-19 disease dey spread and kill pipo21st February 2020 1:24 Video, Coronavirus - Virus: How China town for Lagos dey reason Covid-19 disease, 1,2411th February 2020 Coronavirus - Virus: Broiler chi... |
Ethiopia: Judge don send 4 politicians wey no 'show respect' go prison Another thing we de for inside dis tori Ethiopia: Judge don send 4 politicians wey no 'show respect' go prison Di four opposition politicians wey no gree stand up and speak for court don get six month sentence5th February 2018 Top Tori Ten tins you ... |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon prison riot: Group say security torture prisoners Human Rights Watch say authorities transfer prisoners to torture centre afta prison riots last month.20th August 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election59 minutes wey don pass Inf... |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis na even as opposition dey claim say dem don rig di election but di electoral commission and pipo wey dey watch from outside di kontri don tok say no be so e happen. |
Skip Twitter post, 1 The refusal to allow Senator Kwankwaso’s campaign to utilize Eagle Square for his declaration, despite an earlier approval, sends a wrong message about our democracy, particularly the tolerance level in our politics. |
Another thing we de for inside dis tori 1:53 Video, QTMPY: Toke Makinwa don see shege ontop free work, Duration 1,538th May 2019 1:00 Video, Mr P: No put family inside your business, Duration 1,001st May 2019. |
Ambassador Lawal A. Kazaure - State Chief of Protocol 5. |
Secret behind Kano first successful brain operation 'Dog for US fit get better cancer treatment pass Nigerian' ‘Cancer dey kill people pass for world’ – WHO "Di health of di citizen dey important to us wey dey practice. |
How Nigeria dey defend imsef against di spread of Coronavirus- Health Minister Dem no support media player for your device How Nigeria dey defend imsef against di spread of Coronavirus- Health Minister 28 February 2020 Nigeria Health Minister, Dr. Osagie Ehanire don tok say dem bin dey work hard to find and monitor di ... |
Di government still say di new law no go comot freedom of expression but e go protect people against things like revenge pornography and cyber attacks dem. |
Police say dem get evidence say Sinaga, 36, target at least 190 victims. |
Di inspector General of Police, M.A Adamu, wey give di ogbonge order to search and find di attackers, condemn di attack wey lead to di death of di Divisional Police Officer, SP Ola Rosanla and three Police officers plus injure two odas. |
Inside di social media post, she advise parents make dem no pressure diasef but make dem just send dia pikin go any good school wey dem fit afford. |
They also have families to feed just like senior engineers. |
Dis two artist no gree make Spotify and Apple Music sample dia song - wey come make dia true true fans buy dia albums. |
Wia dis foto come from, Getty Images Attacks like dis bin happun for last year for di capital, Tunis major road, wey dem dey call Avenue Habib Bouurguiba wey injure nine pipo. |
Di men attack di examination centre wey house 35 final year students for Isiro town, di capital of Haut-Uélé province. |
Somalia: People dey march to protest bomb attack 18 October 2017 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di bomb attack na im worse pass for Somalia in 10 years Plenty people don enter street on Wednesday for Somalia capital Mogadishu, to protest di bomb attack wey kill more than 300 and injure so many ... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Killings: I support say make Buhari resign - Agbakoba27th June 2018 Suspected cattle tiffs don 'killi killi 26' for Sokoto and Zamfara11th July 2018 Zamfara killings: UK Paul Arkwright say Nigerians don suffer for too long18th February 2018 Zamfara attack: Buhari don send... |
One trader tell BBC say im loss 250 bales of cloth dem wey cost reach $23,000. |
Tekno don rule Nigeria for entertainment over di last few years, e fit be say di Afrobeats star go still rule di world market for 2018. |
Plus also one Customs Clark, wey dey work for di same office with di case of 18th September, im sister and son on di 26th. |
Kenya Election oga dey go break days before 26 October presidential vote |
"Yes as govnor yan we dey ready for di new perm secs and we dey wait make goment send us di list." |
Another thing we de for inside dis tori French Minister get gunshot welcome for Buea for Southwest region30th June 2018 Anglophone Crisis: Army tori pesin say Santa die bodi photos na lie-lie26th May 2018 Burning Cameroon: Pictures wey you no suppose see27th June 2018 Cameroon Army: Video weh uniform pipo di shoot woma... |
Another thing we de for inside dis tori Na youths suppose dey run things for Ministry of Youth - UN envoy10th February 2018 Dis 26-year-old Nigerian politician wan change things14th December 2017 Di 14-year-old boy wey contest to become state govnor15th August 2018 100 Women: Female leaders dey improve other women life... |
Another thing we de for inside dis tori Ike Ekweremadu: Jolly turn katakata as IPOB members stone senator wit egg17th August 2019 Nigeria wan seize Ekweremadu 22 house22nd March 2018 Nigerian pastor dem kill for China make gofment frown face15th August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactic... |
Di man suppose resign because im don fail bad-bad. |
Wia dis foto come from, Twitter/O_Wedd Wetin we call dis foto, We start from di bottom and now we don reach here. |
See di new goment guidelines 1 June 2020 Wia dis foto come from, Nigerian Presidential Task Force Wetin we call dis foto, Presidential Task Force oga Boss Mustapha Di Nigerian goment don tok say dem go enta phase two of di relaxation of lockdown for di kontri. |
For statement wey Red Cross dem release, dem talk say na call dem receive make dem come arrange di movement of people wey comot, no be say dem get hand for di negotiation wey comot dem. |
"As everything dey happen, I come dey think if dis na how I go die. |
Skip Twitter post, 1 It is with deep emotion that I want to thank you, the Liberian people, for honoring me with your vote today. |
Falz: Nigerian musician go show for Hollywood TV series 15 March 2018 Wia dis foto come from, Instagram/@aycomedian Wetin we call dis foto, Falz get many talent pass music and now e dey carry am go Hollywood Folarin Falana aka Falz TheBahdGuy don do am again. |
"Dis na sorrow of di world," im tok, as Ethiopian Airlines staff cry like say tomorrow no dey, according to Reuters. |
One big mata wey dey worry many of di documentary producers na say even though dem get plenty documentaries wey dey touch plenti-plenti issues, dem no get beta platform to showcase dem. |
Each character was finalized and given what truly deserved. |
Some of di pipo wey tok to BBC Pidgin about dia relatives wey die in di last one week tok say na either diabetes or heart problem make dem die. |
pic.twitter.com/hQd3ylxGnV— Emmanuel Macron (@EmmanuelMacron) July 3, 2018 End of Twitter post, 1 Three tins wey President Macron fit expect to see for New Afrika Shrine Emmanuel Macron don book to go jolli for Fela Afrobeat Shrine Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'I dey use my biscu... |
UN don say Myanmar government dey do "ethnic cleansing." |
Cameroon minister say Anglophone leaders don fat for prison Why Nigeria allow Cameroon enter Abuja go gbab Ambazonia leaders For de tori weh goment tok-tok pesin Issa Tchiroma Bakary bin tok too say deh don fat for prison as deh di take beta care for dem. |
Meanwhile, President Muhammadu Buhari don nominate President of the Senate, Ahmed Lawan as leader of di Federal Government delegation to di 2019 Africa Cup of Nations finals. |
Another thing we de for inside dis tori Bukola Saraki say anoda goment dey operate inside di 'ruling goment'8th August 2018 Bukola Saraki: Nigeria politics don turn to football?1st August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young in... |
All dis one dey come as dem start to dey run di Community Led Total Sanitation (CLTS) for di area. |
For some books, dem go say any breast wey big pass 1.5kg na Giant Breasts be dat. |
Skip Twitter post, 4 Reminder: Trump's sexual assault accusers include: Jessica Leeds Cassandra Searles Natasha Stoynoff Rachel Crooks Mindy McGillivray Jill Harth Temple Taggart McDowell Kristin Anderson Summer Zervos Cathy Heller Jessica Drake Ninni Laaksonen Karena Virginia, and Jennifer Murphy.— JimAndrews518 (@Jim... |
Dem go travel for days from North, come go south to look for better grass for dia animal. |
Afta she win di game, as dem dey prepare di stadium for di trophy ceremony, Osaka siddon alone as plenti pipo open mouth dey boo her inside di stadium. |
Nigeria: Kaduna don ban adoption of pickin Ethiopia don ban adoption from oversea Dr Ajayi say law no dey to support surrogacy for Nigeria so na contract pipo dey sign. |
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: Anoda 319 Nigerians go return from South Africa 16th September 2019 Xenophobia: Ramaphosa special messengers go visit Buhari, odas15th September 2019 Xenophobia: Goment go epp Nigerians wey dey return from South Africa with 'shikini' moni11th September 2019 Xenophobic... |
Mr Guterres ask for more money and equipment to support di peacekeepers for di region. |
Vice Presidential Debate: How di Peoples Debate take waka 8 February 2019 Three candidates out of six wey dem invite na im show for di first leg of di Peoples Vice Presidential Debate wey happun for Abuja, Nigeria capital. |
Di army tok dis one afta one video wey go viral show army personnel dey beat come later kill one Boko Haram suspect for North East Nigeria, reach dem. |
Personal cleanliness: Abeg dey wash your hands with soup nd water especially when you just comot from bathroom. |
Mpape community for Abuja wia drinking water na wahala Dooshima Abu , Abuja 15 April 2018 Wetin we call dis foto, Mpape a town wey dey near river but soap still dey enter im eyes. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.