text stringlengths 21 14k |
|---|
Herman Cain die with Covid-19: How di US ex-presidential candidate rise to become ogbonge politician and businessman |
Ajimobi travel go America for im university education wia im study Business Administration and Finance for State University of New York and later do MBA for State University, Illinois. |
Jaguda pipo don carry gbege go Buhari dormot Five million naira reward for info about di kidnap of Daura leader "No time wey we tok say we don arrest dem (suspected kidnappers). |
Another thing we de for inside dis tori Forbes U-30: Cameroon Bamai Namata say overnight success no dey14th June 2018 China - Africa summit: Why Cameroon dey cari 100 businessmen go China?3rd September 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
For dai first comment since dem put am for di list, Huawei chief executive Ren Zhengfei tell Japanese media on Saturday say dem don dey prepare for am. |
Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State Dem no support media player for your device Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State 28 September 2020 "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit" na wetin Abraham Chukwu, di corporate fruit seller for Benin city, Edo state yan. |
But if dis case dey successful, e fit open di way for oda Nigerian communities wey oil pollution dey affect to hold shell responsible. |
So our target na to gather all di people inside five major urban settlements and give dem work to take chop, education, healthcare and of course security," na wetin Shettima tell Reuters. |
Chinese engineering company, China Civil and Construction Company (CCECC) na im go build di University, as dia Social Corporate Responsibility to give back to Nigerians for all di billions of naira contract work wey dem don get inside di rail sector. |
Nigeria army begin operation ‘ positive identification’ to gbab Boko Haram |
Skip Twitter post, 2 Nah im dying The name alone wants me to watch it Namaste - Peace Wahala - trouble/problem Gotta watch it with some Chicken Biryani and Jollof Rice for the culture(s) https://t.co/SrZ8ypTxIF— Jerome Antwin-Lewis (@D_Fiddy) February 18, 2020 End of Twitter post, 2 See oda fans reactions as dem dey ginger to watch di film. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di Army talk say inside di past 2 weeks, soldiers wey dem post go Operation LAFIYA DOLE don kill plenty Boko Haram militants and pursue dem comot plenty place dem bin dey inside Sambisa forest. |
Plenti Nigerians dey feel say di Shrine na di spiritual house of Afrobeat. |
Di album wey di singer say dem originally film for 'The Lion King' movie, na to honour black pipo. |
Hilda say she bin dey sick well well wen she be small and each time her parents no go cari her go hospital, say na church dem go cari her go. |
Di alert become necessary sake of di porous nature of Ghana in borders which dey mean say people fit enter Ghana easily, if dem dey carry di virus sef. |
Skip Twitter post, 1 Let's all be ready to vote! |
like dat, my mind dey cut, I go just wake up! |
"Make those wey dey look road dey find dia broda or sister hold hope say one day, dem go reunite with dia family. |
Benefits and oda tins you need to know about di force14th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Keep your food for container wey get cover and dey covered. |
"I be di most happiest human being on earth." |
Very serious match For dia study, di University of Oxford sabi pipo don track cortisol levels for 40 fans' saliva before, during and afta three World Cup match. |
Di president throw side yab for Henshaw and pipo wey dey against di appointment, im say many of dem no go even fit pass morality test. |
Odinga - Kenya election: ''I no go fight for president'' - Odinga 10 October 2017 Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Kenya Opposition leader, Raila Odinga Di main opposition leader of Kenya and candidate of di National Super Alliance coalition (Nasa) say im don wash im hand comot for di fresh presidential elections wey suppose happen in two weeks' time. |
Dis na wetin we know21st May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal45 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Another thing we de for inside dis tori Ed Sheeran, Burna Boy, and Stormzy collabo dey make pipo hala21st November 2019 Stefflon Don and Burna Boy, wetin dey pa?27th August 2019 Burna Boy African Giant album dey totori pipo26th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Why e go hard for Ebola disease to vanish for Africa Five new cases of Ebola don nack DR Congo Dis na di tenth time wey Ebola go hit DR Congo since 1976, and na di worst outbreak wey di kontri don see be dis. |
Nelson Mandela death become major headlines for all di news station for di world. |
AMAA: Winners from di awards for film inside Africa |
Na only Mitt Romney do wetin make Trump enta twitter on Thursday morning. |
BBC Pidgin try reach Trade Ministry for reaction on de matter but dem no respond to wana calls. |
Na Federal goment dey organise di National sports festival through di sports commission for athletes from all over di kontri. |
Woodberry lawyer Michael B Nash tell BBC say, "I really no get any comment right now, I have to learn di facts about dis case," e tell BBC. |
Cameroon Anglophone crisis: Bloody Tuesday for Bamenda Buea wakeup with shooting, also discover die-body Motor parks dem for Buea and Bamenda flop as pipo di run for dia lives. |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Tukur Buratai say di terrorist group don enta Lagos12th February 2020 United Nations: Boko Haram attack on UN helicopter - See everytin we know6th July 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Prince add say e learn from im papa say "good name better pass riches". |
BBNaija Erica" Ngozi Nlewedim first IG Live afta Big Brother disqualify her, see wetin she reveal |
Another thing we de for inside dis tori Video, Anglophone crisis: Di videos wey you no suppose see27th June 2018 Anglophone revolt: Essay of Liberty, Prison and Exile' na Patrice Nganang e book3rd May 2018 Mama Fouda wan make nurses remain for work place but deh don turn target20th August 2018 Amnesty International say video of headless Cameroon officer na real18th September 2018 'We bi Ambazonians' - Cameroon secessionist leaders tell court before deh adjourn case6th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
We don register am for Ekiti inside di Ministry of Justice sex offenders' register," The Guardian, bin report say Fayemi write for Twitter. |
Spurs get plenti possession for first half, but no see road pass Liverpool defence. |
Like 3,000 people still dey wait for registration. |
Aujourd'hui, c'est Benjamin MASSING dont le coeur a définitivement cessé de battre. |
"Part of di reason na di border closure, di closure na temporary tin and di increase na just by two basis points." |
Kano village wey chief order no gree pipo marry |
Di tin contain chlorine dioxide - bleaching agent. |
Separatist swear say elections no go hold for dia area. |
Di statement say HSBC just dey vex ontop how President Muhammadu Buhari goment take pursue corruption for di kontri and dem no see how to gain from di kontri money again. |
Tori pipo dey report say di leaders of NLC tak dis decision for dia National Executive Council meeting. |
https://t.co/3mSQeZi1t9— Adinoyi1 (@adinoyi123) August 13, 2020 End of Twitter post, 5 See oda comments Skip Twitter post, 6 Nigerians will criticize and curse BMC for fighting for their paymasters but once BBNaija is criticized, in this case by the Ooni of Ife, una go remove cloth wan fight. |
"Today, if anybody hear wetin dem dey tok for some radio or TV stations, you go tink say dis kontri dey fight war or say Christians no fit live wit Muslims, or say seperation dey between North and South," Mohammed add. |
Goment say dem go share di money give 300,000 poor families, say each family go get 14 dollars each. |
Im say plenti pipo eye dey open if dem see email wey dey promise dem big money, dem go just enta am. |
Garba Shehu, di tok tok pesin for President Muhammadi Buhari tell BBC say di court order wey ban Shiite Islamic Movement of Nigeria no stop dem from practicing dia religion. |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, 2017: Di year wey 'hot' for African presidents dem From west to east and southern Africa, 2017 na year wey dozens of African leaders get red eye on top different wahala. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Asia people dem start to dey smoke shisha around di 20th century. |
After government dissolve di university council, wey di university teachers proceed on strike. |
INEC National commissioner wey dey supervise Bayelsa, Edo and Rivers State, Mrs. May Agbamuche-Mbu na im present di certificate of return to Governor Elect, David Lyon and di Deputy Govnor elect, Sen. Biobarakuma Degi-Eremienyo. |
Many of dem bin dey Nigeria to find beta life sef come do dem back, as e ask Ghana pipo to also leave Nigeria. |
How face mask no fit save you from Coronavirus Ghana dey test two suspected cases of coronavirus Di World Health Organization say most pipo wey catch di virus na from small sickness e take dey start. |
Her research interest and work dey centered around di diagnosis and prevention of infectious diseases and antibiotic resistance. |
While some abandoned their exotic cars to evade arrest, some others resisted. |
Family of "Ifeoma Abugu" suspect rape, Nigeria police "SARS" claim cocaine overdose kill her weeks to her marriage |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nicki Minaj and Cardi B attend di Heavenly Bodies: Fashion & di Catholic Imagination Costume Institute Gala for di Metropolitan Museum of Art on May 7, 2018 inside New York City. |
Chinenye say her sister dey di back of car and her two male fellow workers dey front of di car. |
Dem go born more dan 26,000 pikin for Nigeria on New Year Day - Unicef Pastor Adeboye According to General Overseer of di Redeemed Christian Church of God (RCCG), Pastor E.A Adeboye, 2020 go be di year of plenty joy and victory. |
Have perpetrators of previous killings been fished out? |
Na for year 2020 dem go decide who go host the 2025 competition. |
Di believe na say di pilots miss road due to bad weather and equipment failure over di northern Egypt, na dis wan make dem fly di plane enter di Israeli-controlled airspace over di Sinai desert. |
Wetin we call dis foto, Edwin's pasta-themed Instagram account At first na small progress - few likes from odas wey dey Instgram pasta community, and some follow from colleagues and friends wey just pity me. |
Presido of Ecowas commission Jean Claude Kassi Brou go present to di West African leaders, the 2020 Interim Report on di activities of di sub-regional body including ECOWAS Vision 2050. |
She bin go school on Monday 9 December, 2019 according to her class mates but by Tuesday 10 December 2019, na her deadi bodi di school authorities discover for inside her off-campus house around di main gate of Rivers State University for Nkpolu Oroworukwo, Port Harcourt. |
Wia dis foto come from, Twitter/@CAF_Online Wetin we call dis foto, CAF executive meet for Ghana to decide if Cameroon go fit host di tournament Another thing we de for inside dis tori "We dey take women football to di next level" - CAF6th March 2018 Video, How di 2017 CAF Awards take happen5th January 2018 AFCON 2019: Plan to inspect Cameroon don get K-leg20th August 2017 CAF awards 2018: Iwobi, Partey, Musa, Salah, and 30 odas go drag Caf men player of di year30th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Skip Twitter post, 1 I have officially resigned my membership of the All Progressives Congress (@OfficialAPCNg) after meeting with the CoS to @MBuhari. |
Amazon fires don pass be careful - Macron Hurricane Irma don cause damage Areas for di Abaco islands dey under water afta di storm nack Elbow Cay for di Bahamas on Sunday. |
Meet Yaa-Naa Abubakari Mahama II of Ghana Prince of Wales arrive for Ghana for five-day visit "I come here (Ghana), I meet family, I meet friends and dem accept me as dia true loved one and e make me feel at home." |
All i want to say is thank u Lord.... @funkejenifaakindele welcome to motherhood may u live long to see them grow into amazing adult..... @jjcskillz Thank u....... & congratulations baba ibeji .......... Love u guys A post shared by Iyabo Ojo / Boss Lady (@iyaboojofespris) on Dec 22, 2018 at 3:02am PST End of Instagram post, 5 Skip Instagram post, 6 View this post on Instagram My heart is full so happy for my people. |
Di EFCC no dey satisfied with dis result, so dem carry di case go Court of Appeal. |
How UN dey help Cameroon refugee for Nigeria Wia dis foto come from, Solomon Amabo Wetin we call dis foto, Food, accommodation and medicine na di major challenge for di refugee dem. |
Dis virus which reached pandemic levels is shut down economies, crippling health care systems wey e san kill thousands. |
Cameroon di look for missing social affairs official Anglophone crisis: Family for kidnapped delegate say family don confuse for de mata So na for morning we discover say deh kidnap Bojongo chief and chairman for traditional council and de whole village di live na inside fear now. |
Alhaji Ibrahim say dis kain centres dey 20 for di whole of Kano. |
But e no be di first emir for di history of Kano and di northern region to suffer dis kain tin. |
Nigerians dey react on top President Buhari interview with Arise TV Nigerians for social media don dey react to President Muhammadu Buhari interview wey dem show for Arise TV on Monday. |
Stay tuned for more updates from the @NGSuperEagles camp ahead of our opening match against Croatia on June 16.#ForzaSuperEagles pic.twitter.com/N2GhcZ8Kd8— AS Roma English (@ASRomaEN) May 17, 2018 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Congratulations @NGSuperEagles Some may have doubted you, #ASRoma never lost faith!#ForzaSuperEagles #ForzaRoma https://t.co/6GOkQTmAHT— AS Roma English (@ASRomaEN) June 22, 2018 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 #ASRoma fans have voted Nigeria's kit as the best Nike home strip at this summer's @FIFAWorldCup! |
The suspension come after dem send am off for Real Madrid 3-1 win against Barcelona for the Spanish Super Cup first leg on Sunday. |
Dem don remove di statue of ogbonge slaveholder, Robert Milligan from outside di Museum of London Docklands. |
Abike Dabiri-Erewa wey be di Senior Special Assistant to Nigeria President on Foreign Relations and Diaspora tell BBC say she dey very sad, but "dis ones lucky say dem no die. |
aija eviction: Ka3na, Lilo na di first Big Brother Naija lockdown housemates 2020 wey dem evict 2 August 2020 Wia dis foto come from, BBnaija Ka3na and Lilo don become di first two housemates to leave di Big Brother Naija season 5 lockdown house afta like two weeks wey im enta di crib. |
Another thing we de for inside dis tori Osun election tribunal: PDP Ademola Adeleke say im dey ready to jam APC for appeal court22nd March 2019 Video, Nigeria Elections 2019: How 19 million pipo wit disability fit affect di election19th February 2019 Charly Boy Vs Deji Adeyanju: 'I only collect money for my song'22nd March 2019 Kano Govnorship Re-run: I go accept defeat if I lose di election - Ganduje22nd March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
'I no dey lucky' For 2017, Chekole graduate wit BSc in Chemical Engineering, and e immediate task na to find job. |
We get more than three different war rooms wey di party arrange for ground. |
If you join all dia moni togeda, e go reach $500 million wey go dey under one roof for Davos. |
ria 2019 Govnorship list: Di new, di returning, di suspended and di inconclusive 12 March 2019 Wia dis foto come from, Reuters Kano don join Benue, Sokoto, Adamawa, Bauchi and Plateau states wey Nigeria election office declare say di election dey inconclusive. |
Jamb tok tok person wey follow BBC Pidgin tok say di new date na to make sure say everybody get chance to do dia Post-UTME including student wey register with awaiting result. |
Tins wey Rui Pinto Leak come out Di documents show how dem allow di daughter of former Angolan president Jose Eduardo dos Santos and her husband to buy valuable state assets for different suspicious deals and get wealth of $2bn. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Ikechukwu also tok say e no fit confirm di owner of di the truck and dem still dey investigate di mata. |
No water or light dey for some city dem after building collapse force people to dey outside for park or street for cold weather. |
Oga Benjamin say everything just dey go siriri werere when dem dey write di exam. |
But you just get to stop to dey think about am." |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.