text
stringlengths
21
14k
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Ebuka Akara tell BBC Pidgin say first of all, pesin gats to get a niche- like wetin pipo know am for, wetin go attract pipo to go im page.
AFCON: CAF never inspect Cameroon Benjamin Massing: Cameroon Italia 90' defender don die Na de first taim weh team for Roger Milla yi kontri, show dis kain bad performance.
Di blind man wey dey helep oda blind people for Cameroon Internet activists wan make Cameroon give back internet Di Cameroon region wey no get Internet since 100 days Wetin we call dis foto, Minister for Post and Telecommunication, Mme Libom Li Likeng nee Mendomo Minette show for di event Elong say any man fit make dro...
Foto of Africa dis week: 16-22 February 2018
Wia dis foto come from, Anthony Oye Wetin we call dis foto, NOSDRA say di new oil spills dey affect di Ogoni clean-up.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How Rivers local council vote waka16th June 2018 Nigeria: Di black soot people dey breathe for Port Harcourt5th January 2018 StopTheSoot: How trye fire throw Port Harcourt inside darkness4th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hou...
Another thing we de for inside dis tori Suicide Prevention Day 2019: How to tok to pesin wey dey reason suicide10th September 2019 Judge shoot imsef for court afta e criticize di justice system6th October 2019 Suicide: NAFDAC don give deadline to remove 'killer' insecticide from Nigeria markets11th July 2019 Tramadol d...
For April, Al-Qaeda's Sahel branch Jamaat Nusrat al-Islam wal-Muslimin (JNIM) bin happy say di "Godsent" don get impact on foreign troops wey dey fight jihadists for di African region.
"No way dey for am to pass di check, na contraband, you no fit bring dem.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus-Virus: Why Newcastle ban handshake for training ground28th February 2020 Footballer wey bite im opponent penis for match chop five years suspension19th February 2020 Coronavirus - Virus: Cameroon striker Christian Bassogog don donate $16,000 to im kontri men inside Ch...
Some journalists group, 'Organised crime and corruption reporting project' for dia investigation tok say President Biya di spend plenty taim and money when e di go abroad.
Dem don mimic celebs like DJCuppy, Wizkid, Davido,Tonto Dike, Tiwa Savage, Genevieve Nnaji and plenti odas.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "Okada man dey call me Orobo" Another thing we de for inside dis tori Di plenty palava wey single mama dey face for society4th January 2018 1:14 Video, "Okada man dey call me 'orobo', Duration 1,143rd January 2018 'My breast wan kill me'15th May 2018 ...
Vice Presidential Debate: How health sector go be from 2019 #ThePeoplesDebate 8 February 2019 Wia dis foto come from, @Fmohnigeria/Twitter Vice presidential candidates wey show for Thursday debate wey BBC Africa do wit TVC Nigeria and Enough is Enough Nigeria don chook mouth on top how to improve Nigeria health sectors...
VIDA Luis Fonsi 11:11 Maluma MONTANER Ricardo Montaner #ELDISCO Alejandro Sanz FANTASIA Sebastian Yatra 42.
Another thing we de for inside dis tori Dino Melaye and oda politicians wey don use stretcher enta court4th May 2018 0:55 Video, Obasanjo letter to Buhari: Nigerians don talk about 2019 election, Duration 0,5524th January 2018 Why court order National Assembly to impeach President Buhari4th July 2018 Nigeria 2019 elect...
Di camp we get for people wey no fit stay dia house again don full, water no reach, sanitation facility no good, and di health care system dey weak.
Argungu Fishing Festival Wia dis foto come from, Getty Images Di reason behind di Argungu fishing festival na to promote unity and fishing.
Di Falconets been lose dia opening match against Germany but bounce back to win Haiti and dem been need to avoid defeat to qualify for di quarterfinals.
So, wetin you fit do na to follow social distancing so you no go catch am.
Dis division cause tension between di two tribes.
UN, Amnesty, rights groups di condemn arrest for Kamto and others say make goment free dem Maurice Kamto, CRM political party leader dey Judicial Police for Douala afta yi arrest Deh interrogate Kamto for front director for Judicial police chief and e take responsibility for peaceful march for kontri, but e say e no kn...
Wia dis foto come from, Obiawe Uwaifo Wetin we call dis foto, Di oga for South-South and South-East geopolitical zones say dem don arrest four suspects wey dem don carry go Abuja for further investigation.
Kathryn Mayorga, 34, bin allege say di former Real Madrid player assault her for one Las Vegas hotel for 2009.
Big Brother neva unveil who go be di ogbonge DJ for di house dis weekend but we go dey update una.
Uefa Champions League: See wetin go change for August wen di league resume 8 July 2020 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Di celebrations wey Liverpool do wen dem win di cup fit no happun dis year Di Uefa Champions league go return for August afta almost five months wey dem pause di competition sake of...
According to Idayat Hassan, wey be sabi pesin for di Centre for Democracy and Development, di one week extension dey too short to get big influence on di result of di presidential election.
Dis place bin no dey like dat last week wen health workers for Nigeria under di Joint Health Sector Union (JOHESU) bin dey strike and evriwia quiet.
Di meeting dey also chook eye for di voters registration wey still dey continue ahead of next year election.
Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians
E be like some of di students run comot after di attack and dem still never show for town.
Maurice Kamto Cameroon Renaissance Movement (MRC) Former Minister < Go back to di candidate list Wetin e dey do University Professor and Dean Wetin e don do before Maurice Kamto na Cameroonian politician and pesin wey don dey show face for di kontri opposition to di current goment wey don dey office since 1982.
Boko Haram dey use drones and foreign fighters to attack us
Another thing we de for inside dis tori June 12: Nigeria democracy dey make history11th June 2018 Five states for South-West Nigeria don declare public holiday on June 1210th June 2018 Democracy Day June 12: 'I stop to expect Nigeria to do di right tin for my papa until now'7th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wi...
France vs Croatia: Umtiti, pipo for Melen Yaoundé deh behind you
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Melbourne for Australia bin carri number one for seven years Melbourne been don dey ontop di list for seven years, but dis year dem land for second.
"I go create 50% jobs for all local goment for I be guvnor."
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Wen Nigeria President Muhammadu Buhari sign di Executive...
Some people say e fit be say Drake wan sign Tekno.
Both Oshin and Otanwa agree say na dis power wey men get dey shack dem make dem misbehave.
On February 2, afta dem release two oda seminarians , tori come say dem don kill Michael Nnandi, and im be di youngest among di four of dem.
But tins don dey change small- small as some few pipo for Africa don dey avoid meat, fish, seafood and odas for dia food even though some of dem say dem no be vegetarian.
She tell for Lagos State say even though di case take many years, she happy as dem don get judgment wey court deliver for January dis year.
Di first lady, Grace Mugabe, and several other senior officials for di party, dem don pursue dem comot patapata.
More facts Mrs Uju Rapu wey be cosmetics doctor say "some lipstick fit cause rashes for body becos di producers dey use relaxer and bleach to producer am", She say make women dey use products wey dey branded wey mean say di lipstick suppose get company name wey pesin fit trace.
Black Friday 2018: Places you fit find awoof deals for Nigeria, Ghana, Cameroon
Inside di lyrics of di song, di singers say tins like: 'I dey pray to Jesus, 'K'owo wo le o!
Buhari is so nepotistic that his nepotism should be studied in a laboratory in any teaching hospital as a course.
As you kill more innocent pipo dis di push dia boy pikin dem, and relations for join amba" e tok.
President Buhari meet Akufo-Addo over attacks on Nigerian traders for Ghana
Some prices of food stuff jump go up for Opic market for boundary between Lagos and Ogun state.
My eyes see tins, wetin my eyes no see na death.
Donald Trump don dump Iran nuclear programme
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: FIFA di extend football committee yi mandate Di world football bodi say na because Cameroon nova modify sport law27th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators we...
Another thing we de for inside dis tori Sudan crisis: Saudi Arabia and UAE wan use $3bn support di kontri21st April 2019 Sudan former leader Omar al-Bashir don move to prison17th April 2019 AU don give Sudan military final warning16th April 2019 Sudan crisis: Protesters don cut ties wit military council22nd April 2019 ...
Who wan collect Osinbajo post for Buhari hand Di Nigeria law book (constitution) no create room for di President to seat for office more than two times of four years each.
Different tori dey on top how dem start to call something "Black Friday."
Na so Vanguard newspaper dey report.
Fake news about coronavirus wey don spread for Africa Oga Conte say, nobody go fit enta or comot dis areas or di waka upanda any how inside di area unless dem fit "porve say na for work purpose, emergency or health reason.
But di whole world for no know about am if no be for di event for one area for St Louis, Missouri for 2014.
Florida shooting: 17 people die for school attack US: 3 people don die for California shooting Di FBI don come out to say na true say one person report Cruz to dem on top di post but dem say dia investigation into di mata get k-leg when dem no fit see well-well di face of di person for di YouTube video.
Di certificates from schools dia dey internationally recognized?
Lee don before agree say im company also give horse and money to help the horse riding career of Choi daughter wey be Chung Yoo-ra.
Today Tori: Make goment bring my sista back and Masquerades don attack church for Anambra
Deh fit use de drone for farm for remove grass, and sensor for drive away insects.
Skip Twitter post, 1 75' Argentina 2-4 Nigeria ~ We would win the world cup!— Emmanuel Etim (@Emiearth) November 14, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 If the players were looking for a confidence boost, that was it against Argentina.
Army dey man polling station afta kasala bust for Rivers by-election Karina Igonikon , Port Harcourt 18 August 2018 Di by-elections for Rivers state, south-south Nigeria, don turn upside down afta violence for one of di polling stations for capital Port Harcourt.
Oga Matane say di rainy season make some of di area no dey accessible to di security pipo dem.
Na up to 75mn people inside only Nigeria na im dey speak Pidgin; with more speakers across West and Central Africa.
Tori be say Dr Dre dey fight di allowance say her standard of living no dey affected afta dia divorce.
SoundCity MVP Awards 2019: Mama Burna, Teni, all di hot gist as e happun
EFCC tell di court to freeze di account until wey dem conclude dia investigation and if possible prosecute Adesanya.
Even though she dey passionate about women's liberation, she no like to call herself feminist becos African women experience different from wetin white pipo dey face.
Another thing we de for inside dis tori Dr Stella Immanuel biography: Doctor in hydroxychloroquine video wey Facebook & Twitter delete bin declare say Covid-19 pandemic na diabolic spiritual battle inside America Frontline Doctors video28th July 2020 Dr Stella Immanuel hydroxychloroquine video: Trump defend Houston doc...
Bu di one wey get good following but no pupular like dat like Plackal Tech, MIA by Mobapp Development Limited and My Period Tracker by Linchpin Health bin share dia own give di social network.
Chi don make caterpillar, trucks, cars and helicopter di pawa dem wit battery for move and e di control dem wit remote.
Many communities for di Niger Delta area of southern Nigeria dey suffer from oil pollution, but e no dey common to see filling station wey dia underground tank dey leak fuel.
Dis dey come afta Federal Gofment give order to re-introduce History as separate subject for all primary and secondary schools for di kontri wen school start again for September.
Another thing we de for inside dis tori George Floyd death: Wetin world leaders dey tok about Donald Trump and George Floyd protest4th June 2020 George Floyd: 'Black lives matter' deaths wey shake America27th May 2020 3:41 Video, George Floyd: Thousands of pipo dey continue to protest against di death of George Floyd, ...
Plastic bottle Christmas tree don make some orphans dem smile
"I do prostitute work for Libya, I no go lie" - Returnee Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "Na black people dey follow sell black people" "Di traffickers dey deceive people, wen dem get dia victims dem go take dem go juju priest go swear and wen we rescue dem, dem dey fear to talk or ...
Another thing we de for inside dis tori Buhari speech on lockdown extension: Funny memes Nigerians use react28th April 2020 Rivers lockdown: Why Port Harcourt /Obio-Akpor dey total lockdown7th May 2020 Nigeria coronavirus cases: All states for Nigeria don get confamed cases of di infection7th July 2020 Top Tori Wetin y...
Some anti-viral drugs wey dem use for clinical trials dey, but we no dey too sure if any of dem dey work.
•Dem must maintain social distancing of 1.5 to 2m for dia shops.
Lagos Explosion: Authorities don confam fire disaster for Abule Ado15th March 2020 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators we...
Another thing we de for inside dis tori Cameroon army and separatists di kill for Anglophone regions-US Ambassador19th May 2018 Maurice Kamto: CRM political party leader dey Judicial Police for Douala afta yi arrest29th January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration ...
Dem see her corpse inside one of di branches of di Redeemed Christian church of God where she bin go study.
But dem dey always fail becos nobodi trust dem.
Wetin di surface of di mask suppose be like?
#BBCGovDebate: Wetin candidates tok for Security, Employment mata 2.
Nigeria military una dey lie, una no dey for Dapchi - Yobe governor Dapchi Girls: Na 110 schoolgirls dey miss - Lai Mohammed E pass one week wey Boko Haram people attack Government Girls Technical College Dapchi, before government dem mobilize to face di matter.
Dr Nsiah-Asare explain say di purchase of these ambulances be part of government efforts to transform di health sector which get some major challenges like weak emergency services den tins.
So, I’m really not going to heaven.
For her career, di English graduate don get show wey she dey do with other women wey be like reality show and talk show with oda actresses.
Oga Okoye wey be di Personal Assistant to di parish Reverend Father talk say di masquarades dey always corner pipo wey dey go di church to demand moni from dem.
BBC tori person Jon Sopel, for Washington say protesters even hang di photo of students and teacher wey dem kill for di school shooting for line.
The #SuperEagles of Nigeria WILL be back!"
She dey also face accuse of assisting Epstein dey abuse minors by helping to recruit and groom victims wey dem sabi say be underage.
Osinbajo tweet say some of di memes wey im don see of imself dey creative and funny.
Senior Special Assistant to Nigerian President on Foreign Affairs and Diaspora matta Abike Dabiri-Erewa follow tori person Helen Oyibo talk.