text
stringlengths
21
14k
I suffer well well and e break my heart as im die," na so she tok.
Dem get one point for dia past six games, and six points below di play-off spot, Paderborn need to turn tins around sharp-sharp if dem want to stay up.
On Tuesday, Senator Saraki bin port from di APC go back to im former party PDP.
Di Chairperson of di Nigerians in Diaspora Commission (NIDCOM), Abike Dabiri-Erewa, say Bosnia suppose don send di students back to Nigeria on Friday 13 December, but as at 18 December, e never happun.
Right to Information (RTI) Coalition for Ghana say despite say passage of de RTI Bill, e no mean say dem for take tins easy as de implementation be crucial.
Femi Falana: 'Nigeria corruption war na just to confuse pipo'
APC win 12, while PDP win four out of di 16 local goment areas for di INEC result wey dem declare Wia dis foto come from, @MBuhari/Twitter Wetin we call dis foto, Presido Muhammadu Buhari don send Fayemi congratulobia on top im victory.
What the pope did in Sudan should be emulated across all religious sects because irrespective of belief, peace and love are common universal languages.
Answer to dis, and oda kwesions24th January 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election58 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Cameroon prison riots: Gofment say 43 prisoners wound, no man die for Buea
De woman be farmer sake of she no go school plenty.
"I start wit one thousand naira, I go go, buy di last select, wash dem, make dem look nice, wen dem dry put am inside bag wit camphor so dem go smell nice, den I go come carry am go sell for hostel."
ive also tried to carve out the space to protect my heart, and my life as it unfolds, evolves, and changes.
Weti you need to know about Biggy 237 Cameroon reality TV show wey e fiva BBNaija King Aluan na de trouble maker for house, all man for house di vex wit e, and more dan ten pipo nominate e for eviction.
But e no too tey when Blige dey sing song like "My Life" wey should use talk about di wahala wey no gree give am peace.
Rwanda: Churches wey reach 700 don close ontop doti and safety matter 28 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, E reach 714 churches wey don dey affected Rwanda don close pass 700 churches for di capital Kigali, because dem no meet up to safety and hygiene standards.
Another thing we de for inside dis tori "Nigeria make Aliko Dangote, but Ghana gov’t dey destroy local businessmen" – Archbishop Duncan-Williams2nd September 2019 Aliko Dangote: Na wen I see my raw 10 million dollars I come believe say I dey rich7th April 2019 Aliko Dangote na di only African inside Bloomberg 5012th December 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
You need explain to dem say di virus no sabi who anybody be, where dey come from or di language dem dey speak.
World Health Organization (WHO) check say around 81,000-138,000 pipo di die from snakebite everi year, about 400,000 di get disability or dia face di get damage.
Cyril Ramaphosa as we see am here, just pose before im give di country State of di Nation address.
Dem no fit use am for evidence for court because im no talk am under oath.
For April 2017 na im Sunday James, di spokesperson for di NIS say government dey seriously look how dem wan begin produce passport dem inside Nigeria.
Cosmas Ondari Kenya goment on Monday say make Cameroon goment explain how dia kontri man, Cosmas Omboto Ondari priest, die for Kembong, Southwest Cameroon.
IVF cycle wit egg wey dem don freeze dey go like dis: Dem go begin melt di eggs wey dem be freeze Dem go fertilize di ones wey survive afta dem melt am finish wit sperm Di eggs wey fertilize successfully go begin develop into embryos Dem go come transfer inside di embryos wey survive go di womb of di woman, usually one or two or up to a maximum of three for women wey ova 40.
Toure win di Premier League three times, one FA Cup, two League Cups and before e move to England e bin don win di 2010 La Liga with Barcelona.
Another thing we de for inside dis tori 'Cameroon army video': No be true say deh lock de soldiers weh shoot woman and pikin dem - Goment19th July 2018 Ambazonia forces kill Cameroon marine, four para-military officers, kidnap assistant mayor - Army17th August 2018 'Cameroon army video': US say make goment investigate de killing17th July 2018 Anoda Cameroon army killing video dey boil social media9th August 2018 Cameroon army and separatists di kill for Anglophone regions-US Ambassador19th May 2018 Cameroon Army: Video weh uniform pipo di shoot woman and pikin dem na fake - Colonel Badjeck11th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria dey 49 position for FIFA ranking Analysis As e be so, Amaju Pinnick fit don do enough to win re-election.
riyanka Chopra and Nick Jonas don marry 1 December 2018 Wia dis foto come from, Instagram/@priyankachopra Wetin we call dis foto, Priyanka Chopra na popular Bollywood actress and former Miss World While Nick Jonas na American singer and actor Four months afta dem engage, Bollywood star Priyanka Chopra don marry her American singer bobo Nick Jonas.
But Mr Jonathan say if di court strong mind say im must show, say e go cost Metuh one billion naira ($306m).
11 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Libya vs Nigeria Africa Cup of Nations qualifier begin trend days before Saturday October 13, 2018 wen di match go shelle for Nigeria.
As in name drop because for most people, 'Citizen Vigilante' as Ghanaians dey call am be di best man for di job.
Another thing we de for inside dis tori Abuja building wey collapse na one storey wey owner change to five storey three months ago Di five storey collapse around 12 O'clock Friday afternoon.17th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Winner: Madagascar Madagascar For May 2019, Madagascar broadband speed na 28.08 megabits per second - di second highest speed for di African continent afta Cape Verde.
Revolution protest: Why DSS never release Omoyele Sowore
E account for 10-15% of breast cancers.
University of Port-Harcourt: don begin post UTME/ screening exercise for 2020/2021 Academic Session.
Sharapova add say dis same situation come make Williams hate her, because she hear when Serena tell one of her friend say she no go ever allow Sharapova beat her for tennis again.
Di tanker come explode, come burn many of dem die.
KFC marriage proposal: Twitter kolo for couple wey agree to marry for South Africa restaurant
He kill four Jewish men on 9 January before police shoot am dead.
End of Facebook post, 2 Under di proposed amendment, government make commitment say dem go pay $39 million of di $91.16 million outstanding amount for part of di original AMERI contract wey dem execute, dis go bring direct government payments to AMERI to $210million.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Leyii Kwanee na Ogoni politician wey take im eye see di Nigeria military operation for Ogoni, and im follow BBC Pidgin tori person Daniel Semeniworima talk.
Dem confam say five pipo get serious injury, but di fighting don stop and di situation dey under control.
Dem rescue di girls after combined efforts from Ghana den Canadian authorities.
Di minister tok dis wan for di dry run exercise wey di Federal Airports Authority of Nigeria (FAAN) do on Saturday, June 27, 2020 for domestic terminals of di Nnamdi Azikiwe International Airport, Abuja and Murtala Muhammed Airport, Lagos.
Another thing we de for inside dis tori Ghana don win oil case against Ivory Coast Di two countries don dey drag who get oil field sotay dem reach International Tribunal for Hamburg, Germany23rd September 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
dis on mean say, Marshall Islands wey specialise for aquarium fish - di most popular na di flame angel fish - dey export only 50% according to one US report.
Na wetin di Lagos Governor, Akinwumi Ambode, talk on Monday after im pay im land use charge money for Opebi branch of Guaranty Trust Bank (GTB).
Di taskforce go work with police, Truck Transport Union, Lagos State Traffic Management Authority (LASTMA) to effectively work on di order.
We go close border until neighbour kontries hear word - FG 'Rice no dey market sake of Nigeria Border closure' "So de Commissioner of Customs for Ghana den Nigeria go supposed sit down den come up plus modalities on Monday.
Other people wey come also say di new language service dem go help di people tell dia own tori for di right way.
On Wednesday August 5, members of di Presidential Task Force on Covid-19 brief President, Muhammadu Buhari on dia plans to stop di spread of coronavirus and di way forward.
Rick Ross family don deny tori wey TMZ talk say dem put di rapper under life support.
Di friendly match go happen for Wroclaw Stadium, di two countries dey among di 32 teams wey go play for di 2018 FIFA World Cup for Russia .
Nigeria na MTN biggest market for Africa and dem get nearly 60 million customers at di end of last year.
Too much shooting, poum, poum, poum.
Dem neva release di report wey Nigeria National Emergency Management Agency (NEMA) promise over story wey tori pipo carry say sexual abuse dey happen for Internally Displaced Pipo (IDP) camp, dem never release am oh.
Ramadan: Wetin market pipo dey expect as fasting wan start
2019 election guideline: Tins you no suppose do INEC voting procedure on election day If you like gbab pesin PVC you no go fit use am - INEC Prof Yakubu make di announcement inside meeting wey im follow do with Resident Electoral Commissioners on Thursday.
Disobedience of God's commandment is a sin.— G.A (@street_guru_) April 12, 2018 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Yes y'all read Malachi chapter 3 na and see for yourself Malachi 3:8 Will a man rob or defraud God?
Tori be say dis Day Zero fit come as early as April.
Dis one mean "di corrupt one or corruption" for di local Zulu language.
Wetin happen On Wednesday 14 February, di day when many all over di world dey celebrate love, one Marjory Stoneman Douglas High School for Florida been experience violent gun attack wey kill seventeen people and injure fourteen odas.
Di student bin say na pipo wey wear soldiers uniform enta di school begin shoot anyhow, come kill di student.
Di Nigeria president also write say "If Nigeria no kill corruption, corruption go sooner or later kill Nigeria".
'Me and Dangote dey always talk' Dem no support media player for your device 'Me and Dangote dey always talk' 22 September 2017 Bill Gates talk about different mata wey dey affect Nigeria.
Meanwhile president Muhammadu Buhari for national broadcast early in di day bin don blame police and local chiefs dem for di security wahala for di kontri.
We start ask for soft way and Bar Council no wan hear we, so we write memorandum for President Biya, and since one month we no know if e reach president so we go do sitting for ministry, e add.
Dem say goment pipo just dey call governors to beg dem to increase dia on side of di bargain and dat di way dem dey behave, e show say dem no ready to shake body.
Afiri Comfort family - Muyuka killing: "De way deh kill wa sista na laik animal, na yi di increase wa pain" - Afiri Comfort family 17 August 2020 Wia dis foto come from, CDHR Family for 35year-old Afiri Comfort weh 'separatist fighters' kill for Muyuka, Southwest Cameroon for inside dia pain, di beg make goment train pikin dem for school.
Di statement continued add say: "Di West Ham United family na one wey be say everybodi, no matter dia gender, age, ability, race, religion or sexual orientation, dey feel welcome."
The cause of the fire can't be ascertain at this time.#Cameroon pic.twitter.com/WPGw8JLXs1— Peter Tah (@TFomonyuy) November 29, 2018 End of Twitter post, 1 "Which kana temptation dis ohhh, which kana kontri dis papa God", wan mama di craiy.
NCDC oga, bin don say for di daily COVID-19 taskforce meeting say e dey all state goment hand to ensure dem protect dia pipo from Covid-19 and dat di work of di agency na to assist dem achieve beta result.
Oga pata pata for Sweden Football Association Lars Richt yan say im don talk with Ibrahimovic, but e no change anything.
Di News Agency of Nigeria dey report say after 11 years wey di Apapa Marine Beach Bridge close, repair work don complete, and di bridge dey ready now for make people use am well-well.
BBC Pidgin fit confirm say some of di pellets wey bad pipo shoot for di wahala hit Emmanuel Oladesu who bi di Political editor for The Nation newspaper.
Di mother wey just born seventh pikin days before she lose her 4 children tell BBC.She tok say di last thing wey she tell dem before dem comot na to come back safely but God don plan everything.
Di Director of di National Animal Production Research Institute Prof. Clarence Lakpini talk say Nigeria get 19.7 million cows and dem dey important to di country GDP.
Oga Yusuf Magaji Bichi na ogbonge Secret Service operative wey from Bichi local goment for Kano State, northern Nigeria.
"Afta we don monitor report and complain from Nigerians about di broadcast content of Daar Communications Plc's AIT/Raypower broadcast stations, di NBC don over di last two years summon dem on several occasion to address di mata especially dia Political Platform and Kakaaki wey dey show for AIT."
E also yan say di committee don already contact di Emir of Kano and di govnor about wetin dem wan do.
Even tho na 107 of di girls President Buhari don manage rescue so far, im say e no go rest until all of di girls come back to dia family.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria vs Ghana 'trade war' plus harassment wey Ghanaians dey show Nigerian traders and wetin we know so far2nd September 2020 Beyonce already ft Shatta Wale drop ahead of her 'Black is King' visual album31st July 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Aguirre tok afta im team lose say; "Of course na me you go blame.
UK Home Secretary Amber Rudd say "strong link" dey between illegal drugs trade and di violence.
"We dey assure dem say whoever dey involved no go go scot free" she add.
President Muhammadu Buhari for di emergency meeting wey hold for villa wit oda leaders of di party, di APC NEC, sack di party National Working Committee wey di suspended chairman Adams Oshiomhole bin dey lead.
pic.twitter.com/wo1mMfyJYv— Charly Boy Area Fada 1 (@AreaFada1) April 30, 2020 End of Twitter post, 1 How she die One of Kodak friend wey tok to BBC Pidgin but no want make we mention her name say, na electric shock kill di dancer, wen she bin go charge her phone for one music producer office.
Dem be digital services wey mean say na online dem go tanda, and dem go dey bring exciting short-short audio, video, graphics and even illustrations.
Another thing we de for inside dis tori Yaa Naa Investiture: Meet King Abubakari Mahama II, di new Dagbon overlord for Ghana25th January 2019 Prince of Wales arrive for Ghana for five-day visit2nd November 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Bournemouth and Wolves buy beta market Wia dis foto come from, Getty Images Di best business happun for clubs wey dey outside di Premier League top six.
Afta some time, di papa tell di family to accept di fact say dia broda don die - dem don do di best dem fit do.
"Dem don scata our environment, pollute our streams, and our soil no longer dey fertile, small pikin dey die anyhow and pipo dey die below 50. "
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe woman want make dem stop bride price2nd November 2017 Ghanaians no need travel for erectile dysfunction treatment14th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Wetin business pipo suppose to dey look at?
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Netanyahu chop accuse sake of di Passover meal e do for im son Just before dem start di Passover period, Netanyahu bin order nationwide lockdown and e tell pipo make dem no make plenty food to celebrate di festival so as not to infect old pipo for di family wit di virus.
Na di official Nigeria police Twitter first use #SupportSARS and #ReformSARS, but as things dey so, we no sure who dey in charge of dis campaign.
Umar talk dis one wen e dey give im address as di Code of Conduct Tribunal resume to hear di mater of non declaration of assets wey dey on top CJN, Onnoghen head.
BBC don wash hand comot for 'fake scholarship' Five serious fake news wey shake Africa inside one year Di restriction dey come for time when WhatsApp and all di services wey Facebook dey manage dey under scrutiny because of dia role for di spread of fake news.
Jollification Some people believe say big celebration na opportunity for dem to do wetin dem never do before.