text stringlengths 21 14k |
|---|
Idris Elba Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Idris Elba British actor and musician, Idris Elba tok say im test positive for COVID-19 on March 16 inside one video wey im post for Twitter. |
England vs Nigeria: Super Eagles don enta Lions den |
For President Akufo-Addo dis be big improvement in health delivery sake of all constituencies for de country go get ambulance on standby to serve de people. |
Secretary to di Niger state gofment Ahmed Matane say, any how wey e be, dem go go ahead wit am. |
Anas bare en teeth at Kennedy Agyapong, whack am plus GH₵25m defamation suit |
aija Head of House 2020: Erica win HoH make Prince Deputy for Big brother Naija lockdown season 5 house 31 August 2020 Wia dis foto come from, BBnaija Ngozi Nlewedim AKA Erica don become di new head of house of Big Brother season 5 afta she win di HoH Challenge dis evening. |
Cameroon get na only one player from 2016 U-17 World Cup. |
Di Presidential Task Force (PTF) go dey update Nigerians from time to time, Boss Mustapha tok. |
Sierra Leone: Tension don show face after Election |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria army dey parade Batch 1 September 12 na for candidates wey dey batch 1. |
Di pilot gats divert from him Kuala Lumpur route back to Jeddah after di passenger tell cabin crew say she don forget her pikin. |
For June 2014 Liechtenstein return $227 million give Nigeria, still inside di money wey Abacha thief. |
E dey sad say na still crime for Nigeria for two adult of same sex to decide to nack." |
(Times - in Spanish) Chelsea manager Frank Lampard say im go "refresh" di club squad during di summer transfer window. |
Just over two weeks after his death in Minneapolis and worldwide anti-racism protests, about 500 guests invited by the Floyd family are in attendance at the Fountain of Praise Church. |
Zidane don waka comot Real Madrid Champions League final: Real Madrid 3-1 Liverpool Na former player Santiago Solari wey dey coach B team Castilla go replace am for now. |
on February 9 , dem shoot and kill di victims wey include pipo wey dey leave for di area and travellers - odas burn beyond recognition. |
Rain don come and flood don follow am for Lagos |
Upon say she see finish, she still feel some how about returning back. |
"I done do lot of tins, and I happy say I do dem. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Female Genital Mutilation: Di women wey bin dey circumcise Nigerian girls6th February 2018 Female Genital Mutilation: 'We dey cut girls so dem no go prostitute'6th February 2018 Video, Female Genital Mutilation: 'If di Emir say make dem stop to cut girls, dem go stop am'6th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Also for Southwest region, gunmen attack police station, burn part of de station plus commissioner e moto. |
Another thing we de for inside dis tori #NorthernLivesMatter: See di five recent attacks wey shake northern Nigeria11th June 2020 Bandits for Nigeria north-west different from killer herdsmen - Police10th June 2019 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
arabao Cup: Alex Iwobi score im first goal for Everton 29 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Iwobi join Everton from Arsenal for August dis year Alex Iwobi score im first goal for im first start for Everton as dem nack Lincoln Town 4-2 for di Carabao Cup second round. |
Di Federal goment bin start di N-Power scheme for 2016 and so far dem don upskill ova 500,000 beneficiaries. |
Na thirty seven (37) EMBs for Nigeria; dat is INEC and thirty six (36) States Independent Electoral Commissions (SIECs). |
larence Seedorf: Cameroon don sign Champions League winner as new coach 4 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Clarence Seedorf last job na for Spain Cameroon sports minister Pierre Ismael Bidoung Kwpatt don announce say kontri go hire Dutch man Clarence Seedorf as Indomitable Lions coach and Patrick Kluivert as e assistant. |
Oghenekaro Etebo (Stoke City) - 16 caps Wia dis foto come from, James Baylis - AMA/Getty Images Wetin we call dis foto, Stoke City sign Etebo for £6.35m Di midfield na one area wia Gernot Rohr still dey do testing-testing, captain Mikel Obi no dey available and as tins be so im don dey reach di end of im Super Eagles career becos age no dey im side again. |
Another thing we de for inside dis tori Burundi dey provoke for International Criminal Court10th November 2017 Burundi President don die - See wetin you suppose know about Pierre Nkurunziza wey rule for 15 years10th June 2020 Burundi President: Pierre Nkurunziza last moment and how African leaders dey react to im death10th June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Two men from di fire service also suffer serious injury and dem dey receive treatment for hospital. |
Di fact say di goment bin campaign to end dis kain travel by goment officials to go treat demsef, make di mata wowo for ear more. |
De ring leader, Fabassou no bi call dem for yi assassination operation, de lawyer add. |
Begin add di stock small-small, den set di fire on low heat make e cook small. |
Wia dis foto come from, RLEF Wetin we call dis foto, Cameroon players (for blue) dey action against Ghana De team reach Cameroon safe and dia manager Carol Manga say de support weh deh bin get no bin bi enough. |
Immediately, di crowd wey gada for di MKO Abiola International Staduim begin boo am, stone am before security come surround am. |
Another thing we de for inside dis tori Trump, Buhari, Kenyatta, oda world leaders condemn Sri Lanka attacks21st April 2019 Nusrat Jahan Rafi: She report sexual harassment, dem burn her to death19th April 2019 Alan García: Peru former president kill imsef as dem wan arrest am18th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Senator monthly salary fit buy 866 bags of rice, while your monthly salary fit buy 13 bag of rice. |
FIBA women's world cup: D'Tigress don enta quarter-finals of basketball tournament 26 September 2018 Wia dis foto come from, Twitter/Dtigress Wetin we call dis foto, Now D'Tigress go face di US for dia next game Na luck wey di Nigeria women basketball team D'Tigress knack Greece 57 - 56 make di team reach di quarter-finals of di 2018 Women's Basketball World Cup. |
Winner.#CAFAwards2019 pic.twitter.com/5npyXS1Ylc— CAF (@CAF_Online) November 24, 2019 End of Twitter post, 4 Di Caf awards go take place on Tuesday 7 January 2020 for Hurghada, Egypt. |
"Dem fit confront any authority and dem ready to die," im tok. |
Make you Work to dey feel positive and put time to dey care for yoursef. |
Jafaar Jafaar don ready to help Kano lawmakers investigate Ganduje bribe video Di committee begin work wit heavy security wey dey outside, as di di publisher show face to come tell dem more. |
Den by seven for evening, im go chop only two irish potatoes and plenty vegetables to take deceive im belle. |
Defence counsel contest judge e ruling, because as dia clients na asylum pipo and court no get right for judge dem for Cameroon. |
Na true say di House of assembly no fit meet? |
Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, @HolyKaaba account don dey since March 2017 Two days ago, one twitter account wey dey use di same name of di holy site, begin tweet. |
Di Chairman of di Chibok Girls Parents' Association tell BBC say dem believe di woman because she call di names of di missing girls one by one. |
Donald Trump former driver don carry am go court say im no pay am for over time 10 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Trump organization say dem pay di driver wella according to di law Donald Trump former personal driver don cari di president family business go court say dem no pay am im overtime money according to court papers wey im file for New York. |
Finance Minister, Ken Ofori-Atta make dis revelation during di 2019 budget reading for parliament on Thursday. |
End of Facebook post, 1 Tukur Gusau, di Public Relations Officer to Minister of Defence tell BBC Pidgin say anoda area of security concern wey dem torchlight for di meeting na roforofo wey fit happen afta di election dem as desperate politicians fit use religion sentiments to create security palava for di kontri. |
Wia dis foto come from, Fatima Muhammad According to Abraham Adepelumi, one geo-physicist for Obafemi Awolowo university, e say dem form di lake sake of di fracturing of an aquifer. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Di Community Shield game dey happun everi year before di English Premier League season dey start. |
Wia dis foto come from, Getty Images Types of Condom to make am more enjoyable Di type of condom fit play role for both pipo enjoyment of sex. |
Libya: 8 people die as boat capsize |
Wia dis foto come from, MATT HOLYOAK/CAMERAPRESS Wetin we call dis foto, Dis photo na part of di different picture wey celebrity photographer Matt Holyoak snap di Queen and Duke of Edinburgh as dem celebrate dia 70 years wedding anniversary. |
Woman wey fight her daughter rapists 12 year old boy wey home-school get admission to enter University of Ghana Wetin be Ms Marin background? |
She say her culture teach her say, "bodi mean sex and sex na sin. |
Osun election 2018: INEC don declare di election 'inconclusive' |
Wetin be doctors reaction to Trump comments? |
Kofi Annan funeral rites dey on for Accra 12 September 2018 Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Ghanaians ffit visit pay dia respect till 13th September Ghanaians still dey pay dia respects to Kofi Annan, di former UN oga wey im deadi bodi dey lie in state for di Accra International Conference Centre. |
Skip Twitter post, 1 I wish to thank the people of Kenya for the mandate they have given us and for their steadfast confidence in us. |
Skip Twitter post, 1 #ImoWomenProtesters have been remanded in jail till September 3 for embarking on a PEACEFUL protest. |
So far 163 of dey girls don come back and dem now dey American university for Yola dey go school. |
Skip Twitter post, 1 “This is a very special place, I will never forget,” Melania Trump told US reporters at Cape Coast Castle. |
You don't want to miss this! |
He tell di magazine say im "never and go never rape anyone". |
Buhari say im know say Ghana people strong for mind and dem go overcome di gas disaster wey dey always happen for di country. |
Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, NBC oga Modibo Kawu E further explain give say di regulatory body don dey cut warning give di management of AIT tey tey but dem no dey listen and say even afta dem also hold meeting wit dem, improvement no dey. |
One naturalist, Juliana Osakue wey don study how to use normal plants take cure sickness, say true true, dis tiger nut dey work if dem prepare am well. |
Finally, those wey dey travel from di Common Market for Eastern and Southern Africa go get visa for 90 days as dem arrive, and dem go pay some fees. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, (L-R) Naomi Campbell, Wiz Kid and Tinie Tempah attend Dolce & Gabbana Naked King secret show for Milan Men Fashion Week Another thing we de for inside dis tori Naomi Campbell and presido Buhari dey make Nigerians wonder30th March 2018 No be Buhari invite Naomi Campbell - Presidency30th March 2018 Wizkid sellout im show for O2 Arena28th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Akinwunmi Ambode: How Lagos react to lawmakers impeachment plan |
Di 30 year old Barrister don be Junior Associate for Emeka Etiaba & Co law office, Intern for Rickey Tarfa $ co law office and for Chris Uche & co law office. |
Skip Twitter post, 1 The people of Iran are finally acting against the brutal and corrupt Iranian regime. |
oronavirus: Anthony Joshua vs Kubrat Pulev 20 June fight don march break till further notice 3 April 2020 Wia dis foto come from, Getty Images British-Nigeria heavyweight, Anthony Joshua fight against Bulgaria Kubrat Pulev to defend im IBF, WBA, WBO and IBO world titles don march break till further notice. |
Di judge wey dey judge di matter, Justice Nnamdi Dimgba say im go give di matter one last chance. |
If you dey do am abeg stop!" |
Rabiu Ahmed RufaiAAC Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
Di only reason why Nigeria neva ready for electric car |
As e be say di govnor cancel di event, di Kano Emirate Council say di Emir don accept di decision and go instead use June 7 for prayer session to mark di 5th year remembrance of di late emir Ado Bayero, and 5th year anniversary of di present emir. |
Na at least 117 Nigerians n aim dem don kill for South Africa since February 2016. |
usola Dakolo lawyer say di 10 million naira she demand no be compensation but for legal fees 9 September 2019 Wia dis foto come from, Busola Dakolo Lawyer to popular Nigerian photographer, Busola Dakolo don tok say na lie for di rumour wey dey fly everiwia say im client ask for 10 million naira as compensation from di Senior Pastor of Common Wealth of Zion Assembly, Biodun Fatoyinbo. |
Thank you mama #kiddricca https://t.co/LcwshserYY— Ur G️️d Gurlfrnd (@Allrossy) October 3, 2020 End of Twitter post, 6 After her speech, she hug and kiss Erica. |
Yahoo-Yahoo: Court order Invictus Obi to surrender N280m to FG |
umonia dey kill pickin dem for Africa 2 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Aid workers dey ginger for medicine wey no cost to take treat pneumonia. |
Di court add say dem get "serious concerns about how dem go take implement" di new rule for future. |
For Islam, Blasphemy na when pesin disrespect or abuse important figures for Islam or any law wey dey inside Islam. |
End of Facebook post, 2 According to Power Distribution Services blame de situation on technical challenges, but dem dey try identify di problem den fix am as soon as possible. |
Prof. Maikaba: Di professor wey die on Sunday na also brother to popular Kannywood actor Kabiru Maikaba wey also increase dia family popularity for di state. |
Her lawyer tweet say wetin she do for dia na "di same act wey she don do for pass 100 strip clubs all ova di kontri." |
16) Judith Bakirya - Farmer, Uganda Judith Bakirya wey dem raise for farm for Uganda na di first from her age mate to win scholarship enta one ogbonge girls' boarding school, she also get master degree from UK. |
Aisha Buhari, wife of Nigeria president on Sunday post for all her verified social page dey bad-mouth APC wey be her husband party. |
And e be like say dis pipo get point, because if you check well, you go see some kain tins wey don repeat demsef, like dis three. |
Di man wey dey help save Senegal mangroves |
Another thing we de for inside dis tori Aisha Buhari na opposition to President Buhari - Nigerians20th January 2018 Nigerians say Buhari dey use Chibok girls cover people face5th January 2018 Benue Killing: "Na looters wan spoil Buhari name" - Garba Shehu20th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Third Mainland Bridge closure: See wetin pipo dey face for road |
We no fit get plenty tori because no be government dey control dis area," Captain Isa Osman wey dey work with di Somali National Army talk. |
Another thing we de for inside dis tori NLC Strike for Minimum wage: Nigeria workers strike fit no hold today 30,000 Naira minimum wage become law for Nigeria since April 2019 but na how senior civil servants go enjoy di package be di palava now.16th October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Before President Muhammadu Buhari sign am into law, e don pass through national assembly four times. |
Dem substitute am just before half-time and im be one of di several injuries wey Wilmots get ahead of dia game on Sunday against Mali. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.