text stringlengths 21 14k |
|---|
Latest reports say he kept going and is currently walking back to Italy. |
Wia dis foto come from, NANA AKUFO-ADDO/FACEBOOK Wetin we call dis foto, Ghana President Nana Akufo-Addo enta isolation on 5 July, 2020. |
Dem receive oil bids from companies for Asia and Europe, but di join-bodi oil production company, wey explorer Tullow Oil lead, na dem give di contract to ChemChina. |
Then she go come say, "Men go tink say dem suppose collect (sex)". |
Port Harcourt Mall Explosion: Authorities dey investigate wetin cause di incident |
Arsenal fans want make dem sack Unai Emery Players dash dia salary as Southampton lose 9 - 0 Dem rush Gomes straight to hospital wia doctor say im get fracture dislocation for im right ankle. |
Dan foster wey dem born for Washington, D.C. be popular household name wen you ask pipo wey love to listen to radio. |
Posted at 6:45 1 October 20206:45 1 October 2020 'Deep pain' as Chrissy Teigen, John legend wife lose pregnancy for her third pikin "We no fit stop di bleeding and give our baby di fluids wey im need, despite bags and bags of blood transfusions. |
France beat Croatia 4-2 for di final to win di cup for second time. |
Oxford add say just as Chimamanda tok, dem dey hope to give flavour of English-speaking wey dey based on Nigerian experience by focusing on modern language for dis new update, and adding words and phrases wey form part of di everyday word of today Nigerians. |
"Di ban on outdoor sports activities for Port Harcourt Club, Golf Club and di Port Harcourt Polo Club also dey lifted. |
BBC Innovators: Di woman wey dey solve child marriage wit football |
Mansa Musa: Di African King wey be richest man for history How dem attain peace after 17 years After di death of Yaa-Naa Yakubu Andani II, then President John Agyekum Kufuor set up committee of eminent chiefs led by Asantehene Otumfuor Osei Tutu II. |
#INHERFEELINGS #JULY31ST A post shared by omawumi (@omawonder) on Jul 17, 2019 at 4:50am PDT End of Instagram post, 4 Skip Instagram post, 5 View this post on Instagram If you dare laugh. |
One of dem na Chukwunonye Madubuike wey be business development executive for Emzor Pharmaceutical. |
So wen di body get too much sugar and no exercise, e go come weak and di man or woman no go fit do di duty wey e suppose do. |
Another thing we de for inside dis tori Lion Mama: Di woman wey fight rapist wey attack her daughter31st March 2019 Video, Meet man wey dey save snakes, oda animals for Lagos24th June 2019 Facebook marriage for Kano provoke Islamic police to declare couple wanted4th July 2019 DSS arrest man wey create and share Buhari 'marriage' video3rd January 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
#ManchesterDerby #ManCity Anyways I don't care about their fight for top 4, we're going for the treble — Pearl (@pearl2539) April 24, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Manchester United 1-3 Manchester City This will be the score #ManchesterDerby— Oche Balboa (@OcheBalboa1) April 24, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Most Manchester united fans will prefer city to win the league than Liverpool #ManchesterDerby— TOSINCHOCO (@alabi_tosin) April 24, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 We already have today's results #MUNMCI pic.twitter.com/pOY1WAF6ex— Kipleting (@AbelKirwa) April 24, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 So it’s #ManchesterDerby. |
"We still dey consider weda to apply for new IMF financing and dis new application na under di Rapid Financing Initiative (RFI)." |
Caf inspections mission for e number three visit bin kam for see how Cameroon don go for build match and training centres, hotel and hospital and if deh di follow Caf standard. |
Na wetin Atiku tok be dat. |
United Arab Emirates (UAE) don launch Autonomous Air Taxi (AAT) for Jumeirah Beach Residence area for Dubai. |
Unfortunately African men don't listen to their wives. |
But di thing be say dem no happy. |
So which kontris dey do well for testing and which one still dey try catch up? |
Kontris wey no get any Covid-19 case Palau Micronesia Marshall Islands Nauru Kiribati Solomon Islands Tuvalu Samoa Vanuatu Tonga Palau “Di ocean for here fine pass di one for any oda place for di world," Brian Lee, di manager and co-owner of di Palau Hotel tok. |
Na because I carry camera I no fit protect myself. |
Dem look how di pickin wey dem born before di oil spill health dey and dey compare dem to small pickin wey dem born after di spill. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Militants don kidnap four UK citizens18th October 2017 Catholics for Nigeria don gada to do 'March for Life'22nd May 2018 Nigeria: Edo nuns don free from kidnappers - Priest9th January 2018 'Herdsmen' don kill two priest and 13 worshippers for Benue State24th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon secessionist: Northwest, Southwest for craiy die mood after leader extradition31st January 2018 Cameroonian gendarmes don bust enter Cross River31st January 2018 Cameroon secessionist leader dem deh Abuja15th January 2018 Cameroon secessionist: Lawyers di try get court hearing for Abuja22nd January 2018 UNHCR say make Nigeria ensure access for Cameroon asylum seeker dem for prison.25th January 2018 Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Cameroon: School for second term start na with fear for Anglophone region8th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you47 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Michelle Bachelet: UN Human Rights oga don tell Paul Biya say Cameroon Anglophone crisis fit get out of control, if…7th May 2019 Cameroon president unity messages for Social Media dey make Kontri pipo wanda24th April 2019 Communication Minister: Na pipo weh wan destroy Cameroon sponsor EU parliament declaration23rd April 2019 Cameroon, stop for try civilians for military court Amnesty tok as court adjourn Maurice Kamto's case21st February 2019 Cameroon goment bi 'restless' afta EU Parliament resolution22nd April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Innoson say nobodi don serve am notice afta court declare am wanted man 24 May 2018 Wetin we call dis foto, Innocent Chukwuma say im don win EFCC six times for court Chairman of Innoson Motors Nigeria Ltd, Innocent Chukwuma alias 'Innoson' say nobodi serve am notice to appear for court. |
Last time wey Hurricane gather bodi, cause palava like dis na for 2005, wey be di year of Hurricane Katrina and na nine storms happen for world. |
Rufus Bature, wey be senior official for di state goment, tok say movement na from 6pm to 6am except for very important waka. |
Wen im join Everton for November, di club bin dey 13th Position, but now dem finish 8th for di EPL table. |
"I almost die for accident as I dey go do INEC work for postpone election" How INEC put coma for my wedding Free cash? |
We for don blow if to say we dey southern Nigeria - Young Kano musicians "For dis part, no fim wey pipo like as love fim so how u wan take ban am? |
E fit also lead to organ failure Pneumonia And Death Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: How COVID-19 disease dey spread and kill pipo21st February 2020 1:24 Video, Coronavirus - Virus: How China town for Lagos dey reason Covid-19 disease, Duration 1,2411th February 2020 Coronavirus - Virus: Broiler chicken get virus wey dey spread COVID-19 disease?19th February 2020 Coronavirus: Cameroonian student for China don test positive3rd February 2020 Coronavirus - Virus: Two suspected cases for Ghana test negative6th February 2020 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Wetin we call dis foto, Oyede don play plenty international matches for Nigeria and e dey based abroad Another thing we de for inside dis tori Video, Meet 9-yr-old boxer wey wan be like Anthony Joshua Das Dappa dey train hard so im fit be like im idol Anthony Joshua.16th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
So wen im dey podium dey table im vision for Nigeria, na wit style im go tok about wetin im get as complete packaged leader sell imsef as two for di price of one. |
Skip Twitter post, 1 Instead of lists of PDP members u call "looters" can u pls give us lists of projects u accomplished with resources available to u?— Ndukaku K. Ogwumike (@NdukakuOgwumike) April 2, 2018 End of Twitter post, 1 No be today... |
Justice Zainab Bulkachuwa don comot as head of Nigeria Presidential Election Tribunal 22 May 2019 Wia dis foto come from, Court of Appeal Wetin we call dis foto, Justice Bulkachuwa na President of di Court of Appeal Head of di Nigeria Presidential Election Tribunal and President of di Court of Appeal, Zainab Bulkachuwa, don step down as di head of di tribunal. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Supporters of National Super Alliance (NASA) presidential candidate Raila Odinga dey give soldiers sign during protest before di repeat elections for 25 October 2017 for Kisumu, Kenya But as things be, if di judges dem give di October 26 repeat election green-light on Monday, e go mean say dem go swear-in President Kenyatta for November 28. |
Wia dis foto come from, Wikipedia Wetin we call dis foto, Na L.A.X. |
Im tok say, "dis mental health facilities dey for Lagos, Benin, Enugu, Calabar, Maiduguri and Sokoto plus Aro wia pipo wey get mental issues." |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, The Ebola outbreak for di Democratic Republic of Congo na already di second deadliest for history Di World Health Organisation don call emergency meeting afta Ebola spread from DR congo reach Uganda. |
'Wen you choose your nebors nobody go surprise you' "Wetin we wan show pipo na say dem get skill to make dia own technology wey dem fit pay for, dem fit repair, dem fit find di spare parts wey dem need," na wetin Bernard tok. |
We "decide to take dis action because we must defend our interest," na wetin Barca talk. |
Skip Twitter post, 4 76,000 people could see it in the stadium, millions of fans around the world can see it. |
Libya don become popular as place where people dey follow cross enter Europe as di distance no too far from Lampedusa for Italy. |
Because military work dey involve a lot of physical exercise, e be important say di recruits for get kapa take do di job, sake of dat dem dey take new recruits through physical den medical exams. |
Dr. O'diakpo Obire of Progressive Peoples Alliance PPA say dia focus dey for agriculture and dem go grant money to take boost small small business. |
Di witness also say im director call am for phone and tell am say make im give Musiliu Obanikoro di moni. |
Nunieh suppose appear before di House Committee on Thursday 17 July, but dat one no happen as security agents for early morning by 4am, surround her house for Port Harcourt wey prevent her from travelling to Abuja. |
Chad defence officials never put mouth for di tori. |
Madam Merkel say na heat cause her to shake di last time. |
Dis na how to apply according to informate for di commission website. |
Im say dia lawyer don dey arrange dia next line of action on top di mata. |
WAEC and school resumption in Nigeria: As di kontri pull out from di West African Examination Council exams wetin be di next option for students? |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone crisis: Bloody Tuesday for Bamenda afta attacks for different areas4th September 2018 Akum-Bamenda road open afta 'Ambazonia forces' blockam, spoil motor, kill driver9th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Ivory Coast Titi Kone don win best Africa freestyle footballer 2019 |
Wia dis foto come from, Discovering the Kingdom of Benin Wetin we call dis foto, Oba Ovonramwen Nogbaisi and im family for exile in Calabar Godwin Obaseki, wey be govnor for Edo state, south south Nigeria, wia di old Benin Kingdom tanda today tell Reuters say im don begin tok wit European museum officials wey first bring di idea come. |
Heavy rain on Monday fit make mata worse for Nigerians wey flood affect 17 September 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Dis no be di first time wey Kogi State for north central Nigeria dey flood Nigerian Meteorological Agency (NiMet) dey predict say heavy thunder and rain go fall for most parts of di kontri on Monday. |
Assistance from Iran along with Russian air support give Syria upper hand against against di rebel forces and e allow dem to recapture key cities and towns. |
Another thing we de for inside dis tori Facebook plan to launch 'GlobalCoin' crypto-currency by 202024th May 2019 Sex: If woman force man to do Kerewa, na rape?25th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal38 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
One of di medicine wey im present, as im dey talk for Abuja, Nigeria's capital city on Friday, na NIPRIBOL wey di institute make for di treatment of Ebola Virus Disease. |
Another thing we de for inside dis tori 1:34 Video, My app go compete with Instagram - 17 year-old, Duration 1,34 Enoch say im don ready to enter one trouser with Mark Zuckerberg and use di apps wey im create to compete with Facebook20th September 2017. |
Government shutdown for US after dia Congress fail to vote 9 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Senator Rand Paul (C) as im pose with im friends from di House during one break Di US government don shut down after Congress no fit pass one important budgetary measure on time. |
Another thing we de for inside dis tori 1:32 Video, Meet Elangwe Sessee, di Cameroonian weh e di do realism painting, Duration 1,3212th May 2018 1:00 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris, Duration 1,0027th May 2018 1:35 Video, Meet Jeki Joelle Esso, illustrator weh e draw comic book on Samuel Eto’o Fils, Duration 1,3528th May 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Joshua nose bin comot blood for di end of di first round after Povetkin nack am beta punch. |
Abi dem dey hide dia youth service status as BBC Pidgin no fit confam if dis oda top stars do youth service. |
Di outcome of di public hearing dem say, "go change some of di laws, wey no dey protect di customers and give dem options of wetin to do when dem overcharge dem." |
Wia dis foto come from, Hilda Akubia "Wen I bin dey work, I no wan tell pipo say I get sickle cell becos I no wan make dem tink say I dey weak." |
"Omo mehn, na di impossible dem do so, nobodi for fit believe am", im tok. |
Nigeria: Court say make IPOB members remain for prison Oprah for US President: Cartoon fit show di future Last weekend, Zakyzaky show face for public wit im wife and e talk to some tori people for press conference. |
Another thing we de for inside dis tori Shiite protest: Senate dey vex for Islamic Movement of Nigeria, security tight for National Assembly10th July 2019 Video, May 29: Buhari first term favour education?26th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Live Reporting By Helen Oyibo and Fiona Equere All dem times wey dem write be UK Posted at 18:19 11 June 201918:19 11 June 2019 Di president and di speaker Lawan/Femi TwitterCopyright: Lawan/Femi Twitter Na hia we go match break ontop dis Live Page wey don bring you all di tori since morning, as federal lawmakers for Nigeria elect dia leadership. |
pic.twitter.com/5xRRZSvblC— FAAN (@FAAN_Official) June 9, 2020 End of Twitter post, 2 Checking of passengers temperature by di appropriate authority dem Airport authority don put marker for ground to guide passengers dem movement for wia dem go stand for any queue wen dem enta inside di airport Di counters wia airline agents go attend to passengers go get transparent barriers to protect di stakeholders. |
To reply di kain pressure di country dey get from oda country dem on to dis matter, di government now don open special classes for pregnant girls. |
13- 15 April INEC go announce all results wey concern Rivers State govnorship and House of Assembly election. |
Na for dia for April, na im government discover $43m cash, wey dem don seize, even as investigation dey go on. |
Police force public relations officer, DCP Jimoh Moshood, say police catch dis pipo afta dem begin find those wey get hand for di kill-kill of innocent pipo and di removing of dia private parts for rituals inside Ankpa town for Kogi state and di killing of one Police Inspector, Abdul Alfa, for Ejule Police outpost inside Ofu LGA while im dey on patrol on di 28th November, 2017. |
Apart from bronze sculptures and plaques, dem carry oda royal objects sake of dis mission and scatter am all ova di world. |
Woman jump fence to follow lion dance for zoo |
'You no fit intimidate pipo of integrity' |
Di family of Eradius even refuse to bury im body until dem arrest di teacher wey dey responsible. |
For April 2014, Boko Haram kidnap more than 270 girls from one school inside di north-eastern town of Chibok. |
Many of dem dey report say police dey always stop young boys for road, dey call dem as thief or 'yahoo boy' just because say dem dey use big phone, dey drive fine car or dey carry laptop. |
Atleast three pipo don die during protest for one town and several odas dey seriously injured for violent protests, doctors bin tell di BBC and di protesters bring down di statue of Emperor Haile Selassie papa. |
Another thing we de for inside dis tori North Korea dey warn Nigeria on top Twitter?4th September 2017 North Korea: Wetin you sabi about di country?25th September 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers19 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
President Buhari, wey follow talk for di event, carry congatulations give Obasanjo, come still say di former President na di "Baba of Open and Distance Education for Nigeria." |
Im papa bin be president from 1967 reach 2005. |
Attorney General Jeff Sessions say Mr al-Imam go face justice for federal court for wetin im do for di attack. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Before Justin, Jennifer Aniston been don marry Brad Pitt 10. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dem sentence Madam Alice for 1996 for di first-time, for non-violent offence wen she work as "telephone mule", dey carry messages from drug distributors and sellers. |
Zimbabwe: Army don hold Robert Mugabe for 'house arrest' |
Instant pain Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sometimes Tim Friede dey tell pipo how snake bitees dey pain am For one of im videos, im allow mamba snake to bite am two times for hand and im come look camera say, "na instant pain wit black mamba, na instant pain wey resemble if one thousand bees sting you,". |
Large rallies and protests don happun for plenti US cities, plus Richmond, New York, Chicago, and Los Angeles. |
Another thing we de for inside dis tori Dapo Williams: Five things you need to know about di prominent Nigerian wey die for UK10th August 2020 Prince Malik Ado Ibrahim: Adama Indimi, Nigeria billionaire daughter wedding to Kogi prince - see fotos and videos wey go totori you10th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Red Cross for Kenya talk say dem don dey ready team to go find wetin happen dia and how dem go fit help carry pipo for di area to safer place. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.