text stringlengths 21 14k |
|---|
Ghana CID Boss for chop sack now, Ghanaians bore ‘incompetent’ COP Tiwaa Addo-Danquah |
Burna Boy African Giant album dey totori pipo I no believe am wen Beyoncé call me - Yemi Alade She start out to dey sing wit ogbonge American musicians like Jeremih and Lil Yachty before she sign to 54 London wey be label wey dem create for am. |
For April dis year, jaguda pipo also kidnap two Shell oil company workers for Rivers State as dem dey return from work. |
With dis tear-rubber MTV award, di closing ceremony of im popular "30 Billion Africa Tour" for Lagos and di release of im new song, 'FIA', plenty tori people feel say no be lie say Davido don take control of im career. |
Before deh shift dis championship, Rwanda and Morocco bi don already withdraw. |
Na 35 prisoners wey dey inside di Ikoyi Prison School for Lagos, Nigeria wan write di West African Senior School Certificate Examination (WASSCE) as private candidates. |
I call for his immediate release. |
BRING MY FLOWERS NOW Brandi Carlile, Phil Hanseroth, Tim Hanseroth & Tanya Tucker, songwriters (Tanya Tucker) GIRL GOIN' NOWHERE Jeremy Bussey & Ashley McBryde, songwriters (Ashley McBryde) IT ALL COMES OUT IN THE WASH Miranda Lambert, Hillary Lindsey, Lori McKenna & Liz Rose, songwriters (Miranda Lambert) SOME OF IT E... |
Another lady, Magdalene Mensah wey BBC Pidgin talk to explain say "even normal hospital cases people no dey get beds sleep top, hospitals already dey under pressure. |
Di tin break di university enrolment record wen over 1,200 students sign up. |
3% of di total annual budget of any oil producing company wey dey operate onshore and offshore for di Niger Delta Area, including gas processing companies 3. |
"Loving Jesus no dey always cure suicidal thoughts. |
23 January 2019 Nigeria na kontri wey no dey use religion mata play and plenti kontri pipo get respect well well for dia spiritual ogas dem. |
Tueh— HireAGraphicsDesigner (@1Mr_Extra) April 30, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Yomi Shogunle is just your average policeman with a passable command of English language and a smartphone. |
Another thing we de for inside dis tori My wife rape me for 10 years - Man wey be victim of domestic violence15th May 2020 Coronavirus lockdown: 'Now I dey fear for my life'26th April 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innova... |
Although we no get data to support dis, e be like many of Manchester City players don complain well well about am. |
Another thing we de for inside dis tori How Nigerians, odas react to president Buhari visa on arrival for all Africans12th December 2019 Tanzania don ban Nigeria from 'visa on arrival9th October 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Vide... |
Family reveal why Ghanaian pastor Sylvester Ofori shoot im wife seven times How man wey act 'blue film' (knacking kerewa) for Osun Osogbo shrine (holy ground) land police net Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her baby Munir To put di... |
But Lagos state government say di reason dey different. |
Di communities wey di fight affect na Gaambe -Tiev, Ayilamo, Turan, Umenger, Tse-Akor and Tomaater near Tse -Abi for Logo and Guma Local Government Areas. |
Di couple don dey married for plenti years but Ayiri still go extra mile to show im wife say im love still dey kadja and no get shaking. |
Another thing we de for inside dis tori Buhari deny Nigerians wey dey do mago-mago for abroad29th August 2019 Buhari go address 74th UNGA, follow Bill Gates do meeting for New York19th September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey do... |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 INEC say di process na to follow section 19 and 20 of electoral act as dem amend am. |
Herdsmen attack: Benue State goment say N200b no go fit help victims |
Simh argue say deh arrest pipo dem for different place bring dem for Yaoundé, but law say deh suppose judge where deh arrest dem. |
ameroon Constitutional Council push verdict for SDF case forward 16 March 2018 Wia dis foto come from, Atemkeng Moore Wetin we call dis foto, Na so debate go front kam back as lawyers dem for both side di give argument and counter argument Cameroon Constitutional Council go give verdict for Social Democratic Front, SDF... |
Pastor Chris tok for inside video wey no mention di name of any doctor or drug say make : "pipo for Africa dey wise". |
Messi shine right from di begining as im shoot one shot wey keeper save four minutes into di game. |
She consider hersef great team player wey dey get along with pipo. |
St Peter's Claver Catholic Church for di city centre nack big banner for di entrance wit photos of 10 different different kain of cloth wey members no suppose wear. |
Weapons for coup according to @NAkufoAddo NPP government 5 local guns 1 foreign pistol 3 local pistols 3 smoke grenades 22 improvised explosives the device 9x7.62m NATO AK 47 rounds 2 AK 47 Magazines 1 Long Knife 7 Mobile phones 2 iPad 2 Decoders pic.twitter.com/9jDhTzwZfO— ☆201182☆ [Signature] (@Nanansah3) September ... |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon first daughter Brenda Biya 'Wizkid 'private concert' and oda times weh her actions spark controversy14th July 2020 NDDC scholarship students wey di Nigeria commission send go UK say di commission abandon dem13th July 2020 Nigeria Police recruitment 2020: Nigeria Police R... |
ameroon: Detainee for seka Anglophone crisis don die 8 March 2018 Wia dis foto come from, Abine Ayah Ayah Wetin we call dis foto, Vitalis Woliem for hospital One detainee for di Anglophone crisis for Cameroon weh e name na Vitalis Woliem die yesterday for Central Hospital for Yaounde after weh e sick for prison. |
Another thing we de for inside dis tori Japan election: PM Shinzo Abe don cancel parliament28th September 2017 TICAD 2019: Wetin dey carri Buhari go Japan26th August 2019 Japan: Dem don find dead bodi parts inside person house31st October 2017 Japan: Princess Mako don announce engagement4th September 2017 Top Tori FG b... |
She say her joy na to see di equipment get to village hospital to epp poor pipo dem. |
Another thing we de for inside dis tori Brazil confam friendly wit Nigeria and Senegal for October17th September 2019 Samson Siasia beg for release of im mama wey dem kidnap 10 weeks ago24th September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass ... |
Di emir role Dem bin get all di power before British colonial rule Dem become part of colonial administration Small constitutional powers since independence Dem dey see dem as custodian of religion and tradition Dem dey respect dem well-well mainly for di north wey get many Muslim So how pipo react to Muhammad Sanusi I... |
Air Peace: Airport security arrest man wey wan follow plane go 'abroad' 27 December 2019 Wia dis foto come from, @flyairpeace/Twitter Aviation Security of di Federal Airports Authority of Nigeria don arrest one man wey attempt to force im way inside one Air Peace aircraft. |
Boris Johnson and im goment in particular good for am. |
Di kontri welfare system wey dey help reduce extreme poverty dey also chop goment for pocket. |
Babale say de general atmosphere for de election bi good, but e say na different authority fit tok about security, even as e say election process pass fine for de whole kontri. |
Ghanaians dey biz after 50% increase in price of ‘pure water’7th November 2018 Strange deaths cause panic for Tema Manhean, residents start dey bath sea water to reverse curses8th November 2018 Ghana MP do 17km bicycle ride go parliament take protest high fuel prices6th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit im... |
Kwabena Owusu play en first match give de national team durin g dema Sunday friendly against Namibia. |
I know what it's like to love a mf who just cant do right. |
Emmanuel Adebayor bang in hat-trick against Galatasaray 19 November 2017 Wia dis foto come from, Rex Features Wetin we call dis foto, Emmanuel Adebayor don score 13 goals for Turkish Super Lig since im move go there dis January Togo striker Emmanuel Adebayor score im second hat-trick for Istanbul Basaksehir against Gal... |
One single cough fit produce up to 3000 droplets. |
Di Pope ban am because im say im no fit gree with wetin people dey use spoil dia health. |
Another thing we de for inside dis tori Burna Boy African Giant album dey totori pipo26th July 2019 Lion King The Gift: Yemi Alade tok about her feature for Beyoncé album and future of African music17th July 2019 BET Awards 2019: Burna Boy win Best International Act24th June 2019 Kanye West wan take im Sunday Service g... |
A Fall From Grace: Pipo say Tyler Perry feem dey portray black women as 'Unhappy' |
Mr. Onesimus Twinamasiko, wey dey represent Bugangaizi East County MP for Uganda, cause kata-kata after im talk say husbands suppose dey beat dia wife dem to teach dem lesson wey go give dem sense. |
Kah Walla na president of Cameroon People's Party (CPP) and she tell BBC Pidgin say around 10am on Sunday morning, policemen wey reach about 30 come block her gate. |
pic.twitter.com/SyVacomsnR— ¤§ålmz¤ (@SalmzMUSIC) December 7, 2017 End of Twitter post, 1 Since di last few weeks, corpers for many states for Nigeria, don carry placard enter road for different states and di latest protest don happen for Kaduna, north-west Nigeria. |
Some oda Nigerians dey wey don face cybercrime charges aka 'yahoo yahoo' for di US. |
Another thing we de for inside dis tori New Year's Day: Buhari say im go stand down for 2023 elections1st January 2020 Video, May 29: Buhari goment deliver infrastructure?23rd May 2019 Major General Muhammadu Buhari: See di tins wey Nigeria see under im regime as Military Head of State11th December 2019 Top Tori FG ban... |
Morocco don forgive journalist wey go prison ontop abortion accuse |
Another thing we de for inside dis tori Pogba brother: German club reject Mathias to play for dem sake of e too fat15th August 2018 Manchester vs Liverpool: How di ogbonge Premier League match take happun4th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me ... |
Mnangagwa still hail Mugabe for im speech - even though people no too clap - dey call am "father, mentor, comrade-in-arms and my leader." |
''Four local bombs explode for Bamenda, one for 9:00pm and di other three happen for 3:00am.'' |
Another thing we de for inside dis tori World Cup Friendly: Joel Obi go replace Mikel Obi - NFF21st March 2018 Poland vs Nigeria: Iwobi and Balogun don show Wroclaw20th March 2018. |
Di rapper Malik B, wey e full name na Malik Basit come from Philadelphia and join The Roots small time afta im fellow rapper Black Thought and drummer Questlove found di group for di late 1980s. |
Wia dis foto come from, FAYEZ NURELDINE/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, If marriage enter k-leg, Saudi women must wait until her pickins reach age before she go fit fight for dem Keep children, when marriage scatter If man and woman divorce, woman no fit just waka comot with di pickin, by law. |
ameroon: military court declare Mancho Bibixy, odas guilty for terrorism, revolution Leocadia Bongben , Cameroon 26 April 2018 Wetin we call dis foto, Mancho Bibixy (left) for court Military court don declare Mancho Bibixy and six odas guilty for terrorism, rebellion and hostility against state and afta, adjourn de cas... |
The hospital is designed to have 1,000 beds and they say it will be open by Feb. 3. pic.twitter.com/mBgIJyzpgd— QuickTake by Bloomberg (@QuickTake) January 24, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Thailand confirms fifth case of new coronavirus https://t.co/cmQu7mscnp pic.twitter.com/ipUz11KHGi— Reuters (@R... |
Africa leaders wey don tey kakaraka for office |
All business for around Azire stop. |
Another thing we de for inside dis tori Sadiya Umar Farouq: Wetin you suppose sabi about di youngest minister inside Buhari cabinet10th October 2019 'Buhari wedding tori no be true'11th October 2019 Sex for grades: 'We need strong laws to protect girls and women'- President Buhari11th October 2019 Aisha Buhari don chan... |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Last week Facebook launch Messenger Kids wey be dia first app for children under di age of 13. |
Skip Twitter post, 1 Warrants are read, Police lights are blue. |
Na Southampton bin first open net before Pierre-Emerick Aubameyang score im sixth goal to equalize, den Welbeck get di oda two for di gunners. |
Another thing we de for inside dis tori Corruption accuse against Abba Kyari na big lie - Nigeria goment9th September 2018 Special Tactical Squad: Why Nigeria Police dey scata dis unit8th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet d... |
Wia dis foto come from, Nduka Orjinmo Wetin we call dis foto, Even for Nigeria, dia kain manpower melecine dey popular Afta two weeks, di test results come out say dis melecine dem get bad bacteria dem inside and no dey safe. |
Since military take over, security dey tight around di 93-years-old former president. |
In total, Esmond pay $4,600 (£3,500) to help 36 families for di community wey 6,000 pipo dey live. |
"Deh wan tell goment say deh get pawa for bring down any military plane and next taim deh go bring down any plane weh e di fly for Anglophone region", Anu tok. |
Wetin we call dis foto, Vegetable curry and Irish potatoes For kontri wey meat food and meat inside food dey popular, to be vegetarian no hard like dat. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: China build 1,000 bed hospital in 8 days3rd February 2020 Make you listen, 'Every foreign student here wan go home' - Ghanaian student inside Wuhan lockdown27th January 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don ... |
Tolanibaj change am back for Ka3na say dis her pattern around food no go work at all. |
Yetimi Nabena, di deputy national publicity secretary of All Progressives National Congress Party tell BBC Pidgin say: "Di suspension of Adams Oshiomhole by Edo state chapter of APC na 'beer parlour tok." |
It's a conversation we should all be having. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 elections: INEC no dey shift election for Rivers State - REC Effanga21st January 2019 Nigeria 2019 elections: Man divorce wife afta she stand ground to vote President Buhari24th January 2019 Nigeria 2019 Elections: 'Why I no show face for 2019 Presidential Debate' - ... |
Dem give am life in prison but e appeal am. |
DHQ say make pipo disregard di report. |
Dem tok say if dem elect dem, dem go stop di programme and replace it with universal subsidy system. |
But Adeyanju must pay N500, 000, and provide two sureties according to court High Court for Kano State, north-west Nigeria wey grant bail give di activist spend 67 days for detention. |
Skip Twitter post, 1 Can this ship happen neh? |
In fact, dem go only fit chook mouth for mata wey countries no fit to, or no dey willing to investigate. |
Wia dis foto come from, N-POWER/FACEBOOK Wetin we call dis foto, N-Power scheme wey Nigeria goment get for graduates Federal goment bin start di N-power programme for 2016 as part of im social investment programme to empower plenty young Nigerians wey no get work and di scheme na to support beneficiaries for two years. |
Skip Twitter post, 1 I know I say I’d love a Tube poster promoting my book but I’ll take a biLLBOARD IN TIMES SQUARE FOR #TKBMOVIE WHAT pic.twitter.com/aeYPqXU3Gj— Beth Reekles (@Reekles) July 22, 2020 End of Twitter post, 1 "I be introvert, shy, bookish and I love to write - but I no sabi any oda pesin wey like to wr... |
Siasia mama don spend 30 days for kidnappers hand Fifa ban Caf oga for 10 years wit $500k fine For dia decision, di adjudicatory chamber say Oga Siasia break law 11(wey be Bribery) of di 2009 edition of Fifa Code of Ethics. |
Nigeria: 3 young pipo wey wan follow Buhari drag for president And as dis one dey, sometimes some tori go just spread like wild fire. |
Govnors Okezie Ikpeazu, Ifeanyi Okowa, Rotima Akeredolu, Nasir El Rufai, Bala Muhammed and Seyi Makinde also test positive for coronavirus. |
Lagos Comic Con fit make Nigerians gain Oyibo respect- Founder Dem no support media player for your device Lagos Comic Con fit make Nigerians gain Oyibo respect- Founder 16 September 2018 Lagos do dia one day Comic Con event wey feature many competition wey include drawing, cosplay wey be to dey dress like your favouri... |
Some states for di federation like Lagos state Ministry of Education organize television and radio lessons for primary and secondary school students everyday wia dem dey teach dem all di subjects as part of di step wey di goment dey take to improve di standard of education for dis coronavirus pandemic period. |
Well na afta two doctors for France, Jean-Paul Mira, head of intensive care at Cochin hospital for Paris, and Camille Locht, head of research for Inserm enta racism wahala with statements dem make say make dem test di vaccine as protection for coronavirus for Africa on top say di continent no get masks, treatments, res... |
We no go gree for bad leaders again" |
"We dey chook eye inside and will go share everything we fit wen we get a more complete understanding of exactly wetin happun," na so Mr Dorsey tok. |
Skip Twitter post, 1 If you don't see anything wrong in Chimamanda saying she was "a little bit upset" because Hillary started her twitter bio with "Wife" when the basics of feminism is for women to be able to do whatever they want, then you have a problem.— Mr. Jack Robinson (@jackdre02) April 23, 2018 End of Twitter ... |
Mutual forgiveness is the path to lasting peace.#PaulBiya#Cameroon#OneAndIndivisible#ProudCameroonian pic.twitter.com/ZrveAThIEC— President Paul BIYA (@PR_Paul_BIYA) May 7, 2019 End of Twitter post, 1 De High Commissioner say 'mingili' chance dey for find solution for Anglophone crisis, but e no go easy for turn de sit... |
Court don give former govnor for plateau state Joshua Dariye self contain for prison where im go stay for 14 years. |
#BBCGOVDEBATE : Click hia to watch di #BBCPidginDebate wey happun for Delta State #BBCGovDebate: Meet di candidates for Delta All di letters, text message and calls to di All Progressives Congress APC candidate, Chief Great Ogboru no receive any response weda yes or no. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.