text
stringlengths
21
14k
Dis Anas reporters bin dey pretend say dem be football agents and wan make two Nigerian players follow for di team wey dey go Africa Nations Championship wey dem dey call CHAN.
"I bin wan share di ogbonge occasion wit friends dem wey get different backgrounds and pipo wey see tins different from how me I dey see tins", Dimiri talk.
Fifa don dey warn di kontri say dat kain tin fit cause ban and on September 28, dem write letter give authorities to handle di wahala.
Di Tanzania woman wey dey lie down teach
Goment di put more force for sensitise pipo for take dia pikin dem for vaccination especially as e concern measles.
Hailey na di pikin of US actor and producer, Stephen Baldwin.
Many experts predict say Ghana go chop FIFA ban after dem dissolve GFA but so far only meetings wey happen between FIFA den Ghana.
Wia dis foto come from, MARCO LONGARI Wetin we call dis foto, Most marriage for Nigeria no get time to begin check for weda di man or woman tin dey work before dem go marry 'E beta to dey safe dan sorry' Dr. Christiana Ayandele say for medicine evri test must first get di agreement of pipo wey wan do am, say no be by f...
Shatta Wale and Stonebwoy beef for now na di baddest, may be di biggest.
People begin talk after di Director of Defence Information, Major general John Enenche, talk say di military don begin dey monitor social media for comments wey fit be "anti-government, anti-military or anti-security."
Na LP Gas tank truck fire outbreak for Ifako-Ijaiye cause di Iju-Ishaga gas explosion.
Soludo, Rewane dey Nigeria new Economic Advisory Council 'Attacks against Nigerians for South Africa fit destroy African brotherhood' Atiku walkout as Buhari no show face for 2019 Presidential Debate Wit dis new EAC, presido Buhari don cancel di economic team wey Vice President Yemi Osinbajo bin form, wey dem call Econ...
Di couple also get daughter, Luna wey dey two years old.
So make dem dey investigate well before making arrests."
DR Congo Election delay afta two years delay Afta almost 20 years DR Congo go get presido wey im name no be Kabila Current President Joseph Kabila go step down afta 18 years for office.
Wetin we call dis foto, Ngozi Kanu, wey be nurse, tok say dem for don go strike since but na di patients dem dey consider Make goment ignore dem - Doctors Di Nigeria Medical Association (NMA) say JOHESU na 'illegal bodi' and say make goment ignore dem.
Tins wey dey Nigeria 2018 budget4th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, n...
Brighto ask her wetin make her feel like dat she say she no know.
Dis welcome include bread to chop, and salt to lick, right dia for airport!
Di rabbit na Sylvilagus palustris hefneri, be di name.
Philippe Coutinho score hat-trick for Barcelona and Luis Suarez net one penalty as e look like say dem fit equalise.
Di Pope tell dem say mass na time to pray, no be time to dey bring out phone.
As Head of House, Erica don get automatic immunity for dis week eviction and exclusive access to di Head of House Lounge for di week.
Our sympathies dey for di family..." One toktok pesin for di Spanish Civil Guard say ogbonge sabi swimmers comot Comfort hat from di pool pump but investigators wey torchlight am ay nothing dey wrong wit di pool, and later open am back for di public to use.
Dis one vex dem sotay dem dey put am for di Economic Community of West African States (ECOWAS) Court.
Di numbers of babies wey dey extremely premature wey dem dey born for specialist hospitals don increase too.
Di Intergovernmental Panel on Climate Change (IPCC) say surface temperature don increase for Africa.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dem bin close di runway after one private plane wey wan land for di airport get wahala come lose im tyre on top.
Lockdown in Nigeria new rules allow schools, flights, interstate movement to resume Lagos don give green light for JSS 3 and SSS 3 students to resume school "We go publish guidelines on wetin we expect adapting wit Covid-19 go look like.
Lebanon Prime Minister Hamad Hassan declare 5 August, 2020, as day of "national day of mourning".
"Since after dem transfer di N-Power programme from di office of di Vice President come put am for di new Ministry of Humanitarian Affairs, Disaster Management and Social Development, we begin get problem.
Another thing we de for inside dis tori 4:02 Video, Reggie Rockstone: "We all no fit be rappers", Duration 4,0225th June 2019 1:01 Video, 'I be beautiful mistake' - Joyce Babatunde, Duration 1,0124th June 2018 DJ Arafat don die for motorbike accident12th August 2019.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Different types of cryptocurrency Who no go dey regulated According to statement wey SEC release, dem say any digital assets wey dey made for only crowdfunding uses or dey used as money for transactions go dey exempted.
Another thing we de for inside dis tori Ghana goment reduce imports duty by 50 percent and 30 percent for vehicles from 4 April3rd April 2019 Ghana cedi 'tear chain' catch Ghc5.16 against US Dollar, importers start dey wonder why gov't economic gurus no arrest am yet12th February 2019 Foreign Direct Investment: How Gha...
John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery'
Di joinbodi don also make way for pesin dey blind or deaf to take sit for di exam.
You get team wey you dey hope say go reach final or even win am?
Boko Haram: Women Bombers kill 27 Cameroon: Explosion as protests dey South side Why Southern Cameroon wan comot Di rights group say dem interview 61 people wey return from Cameroon, wey talk about di bad bad things dem experience as refugees and as soldiers take dey deport refugees wey dey escape Islamist fight fight.
https://t.co/Xx7MVgxBuh— Mayowa (@Mayoveli) February 20, 2020 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Another proof that Nigerians can’t differentiate Nollywood from Reality.
We no go rest till we find di robbers wey kill for Kwara - Saraki Di Police PRO talk say 'na seven suspect we don arrest.
BBC Pidgin reporter Mansur Abubakar say e common for north with di Hausa pipo wey dey call di herb Tazargade.
Dis wan dey come two days afta dem send bomb to di home of liberal philanthropist and financier George Soros for im house for New York City.
Dem enjoy massive show of love, people start dey make contributions to help cover dema medical expenses in exchange for education on Waardenburg as a syndrome insteaf of say menerz go see am as a curse.
Wetin be ASUU demands for di ongoing strike?
Some family members wey dia pipo bin dey di bus na im organise local divers to go search di water wey dem come recover di bodies..
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Ariana Grande no wan pipo to yab her bobo Who be Hailey Baldwin?
Di eyewitness tell BBC say if dem combine di total number e go reach 60 pipo wey die from dis attacks minus pipo wey dey miss.
AFCON 2019: Di Algeria v Senegal final wey dey ginger pipo
Another thing we de for inside dis tori Democracy Day don change to June 126th June 2018 Democracy Day June 12: Nigeria opposition PDP say Buhari na 'hypocrite'7th June 2018 Bukola Saraki vs Inspector General of Police: Di tori so far6th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours...
Another thing we de for inside dis tori Human Rights Watch compare goment forces wit armed gangs, Cameroon goment hala3rd April 2019 Anglophone crisis: Rights groups say situation for human rights for Cameroon over bad10th December 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey ...
Wetin we call dis foto, Wholesalers say if dia goods dey outside, customers go quick see am buy Traders say, if dia market dey inside shop, customers go waka pass because dem no go see am.
https://t.co/koJYCq74qm— Moe (@Mochievous) November 28, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 OMG people!
Ramadan: Wetin market pipo dey expect as fasting wan start Mansur Abubakar , Kano 9 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images E remain exactly one week wey Muslims go start dia yearly Ramadan fasting.
Global Burden for Disease Study 2017, Institute for Health Metrics and Evaluation.
Another thing we de for inside dis tori Video, Coronavirus Tips: Face mask fit protect you from Covid-19?21st May 2020 Coronavirus - Virus: How face mask no fit save you and oda tins to know6th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal15 minutes wey don ...
Di United Nations High Commission for Refugees (UNHCR) talk for statement say wetin Nigeria do dey against international agreements.
Di group wey call dem sefs COVID-19 Response Mode - post article for Cell Research science journal say afta dem do test, dem find out say remdesivir (EC50 = 0.77 μM; CC50 > 100 μM; SI > 129.87) and chloroquine (EC50 = 1.13 μM; CC50 > 100 μM, SI > 88.50) get power to block virus infection at low-micromolar concentration...
Three tins wey President Macron fit expect to see for New Afrika Shrine Emmanuel Macron don book to go jolli for Fela Afrobeat Shrine Mali 'Spiderman' hero don become French citizen.
Dem born di Democra for Oakland, California to two immigrant parents: one Indian-born mother and Jamaican-born father.
Make dem no give negative advice or discourage her from breastfeeding.
Fackson Kapumbu (Zambia & Zesco) 11.
Another thing we de for inside dis tori Video, Guinness World Records: Adetunwase Adenle get reach four sef20th February 2018 Seven things you fit do to make your pickin get sense well-well21st February 2018 Dare Not Linger: Mandela book about im life as president don come out19th October 2017 Top Tori Ten tins you nee...
And na only one category of pipo fit register on dis date and na pipo wey fall under di "payroll support".
"We still dey investigate, but na 11 pipo wey don die so far," im talk.
Why Kano State goment cancel popular traditional event 6 June 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Di Kano State goment say na because of security dem dey cancel one traditional event wey dem suppose do on Thursday.
As dem dey battle dat one, one of dia twins come die.
Babandede say di security feature for di passport na ogbonge one and dat if any Nigerian wey hold di passport commit any crime for any kontri, dem go quick catch am because of di national identy number.
Another thing we de for inside dis tori Ahmed Musa na Nigeria Player of di Year for 20182nd April 2019 Lionel Messi goal wia im dribble from inside im own half don win best-ever Barca goal29th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet ...
"Nangia Natalie, tell say njooh no fain and say yi no for go pass near de place for seka say some kain moni fit bi na 'minyongo', juju moni.
So far, dem don test almost 9 million pipo in total.
¦ ¦ The only airport in Imo State Nigeria... @channelstv @BBCAfrica @BreakingNews @cnnbrk @BBCBreaking @NTANewsNow @instablog9ja @yabaleftonline @tvcnewsng ....... pic.twitter.com/rOKb3zSs8h— Agbugbα Greαtmαn Piαno (@IamGm_Piano) April 8, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Fire outbreak at Sam mbakwe int...
Thomas Dennerby wey be coach of Nigeria say im team need to improve dia game na wetin im tell tori pipo ahead of dia match for Zambia.
Evri week one dhow dey cari 1000 kilogram of igbo go offshore except during heavy raining season.
Cameroon get 367,000 refugees and pipo weh deh was remain for kontri.
Another thing we de for inside dis tori Sebastian Kurz: Austrian politician wey fit become world youngest leader For Austria general elections, Sebastian Kurz 31, dey lead so far; after im don change many things for im conservative party16th October 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos"...
Dikwa say, during di procession dem dey beat dem sef till blood comot, dem dey cut dem sef wit knife as punishment.
Dis arrangement don leave Nigeria for situation wey be say di country fit face some tough teams, but all dat one no shale Rohr at all.
Or dat British citizen wey go dey happy say im no dey Nigeria prison but 'beta' prison for im country.
Adekunle na engineer wey study robotics technology and finish with first class from di University of di West of England for Bristol, United Kingdom.
Truth no dey inside and make members of di public ignore am," e tok.
Video Journalist: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 2:03 Video, Coffin: Paa Joe, di grandfather of Ghanaian coffin making, Duration 2,038th October 2019 1:27 Video, Dotun Popoola: Di Nigerian ‘metal-bender’, Duration 1,2725th October 2018 1:02 Video, I be like fly wey fire dey draw - Peju Alatise, D...
a grass we dey chop -Cameroon refugees for Nigeria tell UNHCR 28 March 2018 Wia dis foto come from, Abine Ayah Ayah Wetin we call dis foto, According to world join bodi United Nations Cameroon reugee dem wey dey Nigeria pass 20,000 Cameroon refugees for Nigeria need chop urgently, as di refugees for Benue state di chop...
Na her papa Wayne Hayer, cari baby Assata enta class as e bin no fit find babysitter for di pikin.
I will need a VAR pic.twitter.com/LsWI4Dc77G— Afia Pokua(realvim) (@real_vim) September 5, 2019 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Ghanaians to Akufo-Addo: 100K Nation Builders Corps jobs be proof say gov't dey think2nd May 2018 Ghana: 3 things President Akufo-Addo fit teach President Buhari...
But wia INEC copy of collated results from di immediate lower level of collation no exist at all at all, di Collation Officer go ask for di duplicate copy from police, political parties and oda security agencies.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How Rats chase President Buhari from office22nd August 2017 Ghana: 3 things President Akufo-Addo fit teach President Buhari8th March 2018 Video, Femi Kuti: Nigerian Afrobeats singer say President Buhari, Obasanjo don fail21st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wi...
De first tremor happen around 10.45pm in de evening, second and di third one too happen continuously like that.
Since March, Guangzhou don ask pipo wey come from abroad to quarantine for 14 Days.
Di International Press Centre (IPC) don draw ear give senate say make dem no go ahead pass dis bill wey di talk-talk person for Senate - Aliyu Sabi Abdullahi dey sponsor.
VAIDS na like amnesty programme wey government start on 29 June 2017 for people wey dey dodge tax and to also increase di tax wey dey enter dia hand.
Saudi Arabia don begin allow women to travel abroad on dia own "We dey hear say grassroot fighters dey come up for dia.
Nigeria university don sack lecturer wey wan sleep wit student As e be so, apps wey students fit use to report sexual abuse no dey like dat, so NoMore fit change di way survivors go tok dia tori.
pic.twitter.com/kPnLCWHYUT— Ayo of Ibadan (@theayoadams) October 24, 2018 End of Twitter post, 4 What if sef?
But after all dis im talk, workers for Imo state still no see salary.
"We beg dem to reduce di money and dem say dem go reduce but if we no bring di money by Wednesday anything fit happun."
Some church people for social media dey talk sey dem make disappointed over government ein decision, some self describe am sey ei be 'shameful' as we dey claim sey Ghana be Christian nation (you for know sey dis religious position no dey wanna official records inside).
One traditional priest for di area direct residents say make dem go bath sea water den take cleanse dema body from every curse from di gods.
For October 16, di port of Mombasa record more than 100mm of rain for one day and dat wan suppose be di average rain wey suppose fall for one month.
11 hours on top tree - Dino Melaye / July 2018 Former APC now PDP politician, oga Melaye tell tori pipo how im fitness save im life during one attack for Abuja, di kontri capital.
Nyakim Gatwech parents dey live inside Maiwut, South Sudan, before dem pick race from South Sudan civil war run to Gambela, Ethiopia wia dem born her.