text stringlengths 21 14k |
|---|
Di 28-year-old wey dey run Toj Fabrics, open up about di different fluids wey dey comot from her bodi and di pains wey she still dey feel six months afta her surgery. |
But Oshiomhole never tok for di mata and e neva dey clear how dis suspension for im local chapter go affect im post as National Chairman. |
22 September 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Dis no bi di first time wey Ms Zille go vex some people for her country. |
Yaoundé city council don start name streets, give dem numbers, we get Obili Road, Rev. |
But as e be so, dis na mata wey don dey ground tey-tey and don dey pass be careful. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Im work with gospel pipo for di project. |
AFCON U-23: Host Egypt fight hard for 1-0 win over Mali inside opener |
Wia dis foto come from, AFP For Kenya, two soldiers dey hide from di rain, under some play-play umbrellas as dem dey guard di Supreme Court for Nairobi. |
Some men too want am and dem go anything dem fit do so dem go get am. |
Port Harcourt refinery alone get di capacity to produce 210,000 barrels per day, but wuru-wuru and lack of maintenance to allow di kontri to meet up. |
Hollywood husband and wife Jennifer Aniston and Justine Theroux dey go dia separate ways after two years of marriage. |
News of in death shock chaw menerz sake of dem hail am as icon give black boys for UK. |
Madam Adams tok for Facebook say she wake up "around midnight [few hours afta di flight land] wit serious cold for her seat, inside darkness." |
General Legal Council task committee make dem investigate 90% mass exams failure for Ghana Law School |
At least I’ll be keeping the sport clean #StayPositive— Serena Williams (@serenawilliams) July 25, 2018 End of Twitter post, 1 Di 23-time grand slam champion just tok her mind. |
Ondo state declare public holiday to welcome Buhari Five things di new APC leaders need to do fast to move di party forward Wia dis foto come from, Twitter/Eyitayo Jegede Who be Eyitayo Jegede Eyitayo Jegede na Senior Advocate of Nigeria. |
Another man, Solo Bonsu say: "As I hear di tin, I ask myself say why someone go like take pictures of women for bathroom saf, for me check like she just dey want deceive people for rural Ghana make dem bore government." |
"Dem suspend me for reason wey no get head. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Being attacked by 4 misguided boys will not deter me from fighting for the youths, even though they blindly fight me. |
Dem no give me chance to ask why dem collect di money wey dem pay. |
But di passport expensive sotay na di most expensive one for world now. |
'E dey possible to rebuild Notre-Dame within five years' "Di reason why I go say e dey possible na becos now dem dey try to rebuild something wey dey before, something wey dem get document of and plenty pishure too e dey always fast to do something di second time." |
Let’s face it,he just said what every politician does in Gh already. |
Another thing we de for inside dis tori Gold mine wey kill six pipo na because of bad engineering work - Ghana minister Na one US company dey operate di mine for di Brong Ahafo region and dem don close am for investigation.8th April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
It’s not like Everton didn’t play well. |
Tori be say Black wey bin dey drive Hart car, one 1970 Plymouth Barracuda, lose control of di vehicle wey make am comot road . |
Ronaldo wan open three new hotels 24 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di first set of di hotel go open for Real Marrakech, Morocco. |
Nigeria national amputees team dey beg moni for internet to go World Cup Rohr say e no fit promise to win AFCON 2019 Lack of experience na one. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, April 1992: Bosniak people dey take cover for Sarajevo Wetin bi im offence? |
Buhari tok inside di state house press statement say "All citizens of Nigeria dey free to move and live within any part of di kontri wey dem please, whether or not dem come from dia originally. |
Dem say wetin Morocco suppose do na to build like nine stadiums. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How Shell abuse Ogonis - Report28th November 2017 Ogoniland: See how Shell don do oil waka28th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
America University say, if you check evri evri wey dey ground now, Obama family fit make reach $242.5million for im life afta president. |
Wia dis foto come from, University of Singapore Wetin be di challenges Na only preventions genetics fit do, because research dey suggest say na only 30% of breast cancer cases genes dey cause. |
Another thing we de for inside dis tori London Tube: Police don catch one man for di bombing16th September 2017 Explosion: London police say e fit be terrorism15th September 2017 Explosion don happen for London train station16th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Dem go fit go house wit di Cup? |
As I got the information through @funkeakindele and @iamDo2dtun, the domestic violence… https://t.co/nabXb469Rc— Dolapo Badmos (@Opetodolapo) August 15, 2019 End of Twitter post, 1 Di video wey show as one woman use belt dey flog one small boy before she push di pikin inside dog house, make Nigerians para. |
But di way e dey hot now dey happun quick-quick more dan any oda time in di past. |
WHO Director-General, Dr Tedros Adhanom Ghebreyesus say di health body go send team of 25 pipo go DR Congo for 2 June to support and see wetin dey happun. |
Dis na when dem troway old furniture from outside window to show say dem want new things for di new year. |
Michele Ndoki, oda opposition protesters comot police arrest for Douala Cameroon Freelance photographer Ryan Brown wey bin dey cover di game see di helicopter korokoro for di King Power Stadium before e crash. |
"Great to have NASA Astronauts return to Earth afta very successful two month mission." |
Inside di official Big Brother Naija tweeter handle dem say na Betway Nigeria go sponsor dis edition wit Guiness Nigeria. |
https://t.co/sJZfGLMLfW— SEGA L’évellieur (@segalink) March 6, 2019 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Twitter/@Segalink Wetin we call dis foto, At least seven oda Gofundme campaign to raise money for Atiku dey active now (6 March) But as at di next day 6 March, dem don delete di campaign page. |
So, for people like Tunde wey come from country wey no dey experience dat kain cold weather, how dem see di whole thing? |
But di card reader and PVC mean say e go hard to change di number of voters as di card reader don already record am. |
So na di challenge of how to keep di health of more than 200 million Nigerians safe be di koko and currently di fear be say more pipo no know dia coronavirus status because of say di health equipment for Nigeria never still increase reach wia dem fit test a sizable number of di population in a short time and deay ready to take care of any big emergency. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Di 33-year-old singer bin marry di 56-year-old music video director for November 2014. |
Nigeria wan ban Donkey export to abroad |
Monday own show say no be business as usual afta Senate President Ahmed Lawan tok say im get 28 lawmakers ontop im list wey wan ask Fashola qweshion about im four years as minister. |
"E for fain make deh welcome yi, present dia problems and if solution no dey before deh tok about strike". |
Dem no support media player for your device New food fit chase corn comot? |
Di party na di party of current president Ellen Johnson Sirleaf wey go comot for office after im don finish im term. |
I'm angry koraa going to look for Gob3 pic.twitter.com/Hz4GH8nXu1— NO-TIME (@iamNotime) July 8, 2020 End of Twitter post, 1 So de students call parent of de boy who rush come de school, pick de boy go hospital but he no survive. |
Im warn say di pally-pally between di two kontris dey "decay". |
Manchester City win Community Shield afta penarity Man City break Liverpool heart to win Premier League title Even though Sergio Aguero and Rodri score two goals for City, e prove to be consolation as Norwich make sure say na dem carry di day. |
She write say, "Too many dates and years to cram." |
Secretary General wan make dis dialogue so include all man, and make e be laik answer for de problems way konrti di face". |
But di thing be say when dis people dey go, dem dey go with fake name," she talk. |
ASUU Strike go continue until further notice But she no gree tok how much dem dey pay dem, say "all na help we dey give so di couple dem sef fit carri dia own pikin as me sef get my own," she tok. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Biafra police from 1967 war go begin get pension19th October 2017 Nigeria: Why police don ban roadblock26th September 2017 Nigeria: Police don catch Ifeanyi Dike wey escape custody8th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Nigerians dey tink am Di 24 players na Daniel Akpeyi, Ikechukwu Ezenwa, Francis Uzoho, Abdullahi Shehu, Elderson Echiejile, Leon Balogun, William Ekong, Chidozie Awaziem, Ola Aina, Tyronne Ebuehi Kenneth Omeruo, Bryan Idowu, Wilfred Ndidi, Mikel John Obi, Ogenyi Onazi, Oghenekaro Etebo, Mikel Agu, Joel Obi, John Ogu, Odion Ighalo, Simeon Nwankwo, Kelechi Iheanacho, Alex Iwobi and Ahmed Musa. |
Uber and Taxify neva give statement ontop di mata. |
Africa Cup of Nations: Caf say 'Cameroon don gree to host 2021' edition 22 December 2018 Wia dis foto come from, caf Confederation of African Football (Caf) say Cameroon don gree to host di 2021 Africa Cup of Nations afta dem comot di 2019 edition for dia hand. |
Dem block major road for di state and burn tyre for streets. |
"I deh for do dis interim till when deh get new coach, den ah go for my farm, I wan dis mission for succeed and if ah change our standing for FIFA ranking, I go glad", Belinga tok. |
Di Juventus striker Ronaldo, 34, don win di prize five times - di same number of time wey di 32-year-old Barcelona striker Messi don win am. |
For dis case, im generator turn problem. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria don ban automatic data recharge and nack N5m fine for network providers wey continue2nd June 2018 How MTN Payment Service Bank go work for Nigeria15th November 2018 WhatsApp don discover spy attack wey target di app14th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
As part of dia work, some mining companies dey use bomb to scata big big rocks so that e go dey easy for dem to carry di small parts wey remain afta di explosion. |
But Ghana Foreign affairs minister Shirley Ayorkor Botchwey on top tweet say dia policy no target any particular kontri and dat sometimes, kontris gatz make tough decision to enforce dia laws. |
I don make up my mind to help strengthen di electoral process for Nigeria and across di region, wia several ECOWAS members go vote dis year," Buhari tok. |
90% of people in the police force especially SARS are beasts in uniform. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Rape definition, types of rape and wetin dey cause rape dey inside dis tori Rape tori dem wey shock Nigeria Di mystery lady show hersef Wia dis foto come from, Seyitan/instagram Wetin we call dis foto, Seyitan Babatayo Before pipo go code who di lady wey oga Ese dey tok about, na so one Seyitan Babatayo reveal say na she be di lady wey D'banj allegedly rape. |
For her interview with BBC, she say "Oga Johnson no dey fit for office, He musto resign!" |
ria: WHO go send 826 pipo to help stop Lassa fever 16 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di government of Anambra State for south east Nigeria, ban di drinking of raw garri, wey dem say fit cause Lassa fever Di World Health Organisation (WHO) don announce help for 18 states for Nigeria to try and stop di Lassa fever wey don dey spread fast. |
Another thing we de for inside dis tori Rohingya Palava: Aung San Suu Kyi go miss UN General Assembly13th September 2017 Video, Suu Kyi dey blame everybody13th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di oil spills dey increase or decrease? |
Dis na Osimhen fourth goal in just three appearances since im join Lille from Sporting Chaleroi. |
Before-before winners 2016 - Yoshinori Ohsumi for im work wey find out how cells dey stay healthy by di way dem dey recycle waste. |
Dem carry one informate wey di talk-talk person of IPOB, Comrade Emma Powerful, write for internet. |
Two na yahoo boys and ritualists too, den two be di security personnel wey dey work for DELSU." |
Di migrants wey include 9 pregnant women wey bin dey live for Libya, use dia own hand say dem wan go back to dia country. |
Another thing we de for inside dis tori Investigation say President Biya don spend FCFA 90 billion on trips since 19821st March 2018 Equatorial Guinea Government say dem don stop 'coup'4th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Na 'war situation' na im dey now for di community, according to Oga Muoboghare. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone Crisis: Torture & killing for Kumba Councillor na human rights violation - CHRDA17th February 2019 Cameroon Anglophone crisis: Life don return for regions afta ten days lockdown15th February 2019 Anglophone Crisis: Separatist fighters attack Govnor Okalia Bilai e convoy for kumba road, wound soldiers, journalist13th February 2019 Anglophone Crisis: Cameroon goment, Ambazonia separatists accuse each oda as Kumba hospital fire kill four12th February 2019 Anglophone crisis: 'Small pikin', two fighters die as army attack separatists for Kumbo Northwest Cameroon23rd January 2019 Anglophone crisis: Kumbo quiet laik burial ground afta fighting, and deh burn-burn houses16th November 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?13 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
He say e be wrong say America go dictate give Ghana on terms of demma stay, "E be like someone wey be landlord, wey tenant dey come rent house from you. |
Di money bank alert enta Nigeria pocket for 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Drunkards association wan 'create jobs'13th December 2017 How shayo fit affect your mood22nd November 2017 President Akufo-Addo bore sey people dey charge $100,000 make dem sit close to am20th December 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal41 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Wia dis foto come from, NICHOLAS KAMM/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Former Nigeria president Dr. Goodluck Jonathan People wey dey put eye for corruption mata, Global Witness bin claim say former Nigerian president Goodluck Jonathan and im oil minister dat time, Dan Etete, bin chop bribe. |
Stop to dey victim-blame and victim-shame - create environment wey di person go dey comfortable to talk wetin happen to am. |
Why Aluko say England coach bully her |
American rapper Lil' Kim say she no get money again 10 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lil Kim perform for Funk Fest tour last month for Atalanta American female rapper Lil Kim don declare say she dey broke. |
Although say Real get game for hand, after dem miss last weekend La Liga fixture to play for FIFA Club World Cup wey dem win.Real Madrid and Barcelona na di biggest football clubs for di world wey come get di best players for dia team. |
"E get clear vision from di owner and di board to deliver trophies. |
Looting public funds Wia dis foto come from, Getty Images Engineer Yabagi Sani and Malam Disina blame politicians' habit of stealing public funds as di reason for poverty rate wey increase. |
Wia dis foto come from, BBC Wetin we call dis foto, Ah! |
and all of dem say dem go do am" E say pipo plus parents don dey use dis animation to make dia children understand wetin dey go on for di world and e don dey easy for parents to explain di reason why dem need to always wash dia hands to prevent coronavirus. |
Cook your meat and egg: If you must chop meat and egg abeg cook am well-well because life no get duplicate. |
ritish referee no dey di 99 officials wey FIFA select - 2018 World Cup - British referee no dey di 99 officials wey FIFA select 30 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na British ref Howard Webb handle di 2010 World Cup final match between Netherlands and Spain For di first time in 80 years, no single British referee go ref inside FIFA World Cup, after dem comot list of 36 tournament officials yesterday. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.