text
stringlengths
21
14k
Cameroon market: Fire don visit Congo market againCameroon Anglophone crisis: Governor confam release for exams board chair Dem don kidnap 20 students for Kumba, Cameroon One member of di women football squad, Raisa Ajeba say she bin dey train di same day di gbege happun.
Eid-el-Kabir: You sabi wetin sallah ram and cow dey tok for market now?
Another thing we de for inside dis tori "Why I no dey chop Suya, roasted fish, Nkwobi and oda meat"11th October 2018 6 food wey you dey chop wey fit give you cancer7th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Barcelona remain number 1 for LaLiga table while Villareal dey number 17.
Skip Twitter post, 4 President @MBuhari is an adult.
Obafemi Awolowo University say 'sex for marks' audio na true 12 April 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Sex for mark audio na true - OAU School authority for Obafemi Awolowo University, south west Nigeria, don confam to BBC say, di audio recording of lecturer wey want student to give am sex for mark na true.
So forgive me say I bin confuse una, but now i don chose make dem call me first lady," na so Buhari tok.
But Colonel Cyrille Serge Atonfack Guemo, Cameroon army tok-tok pesin, tell say: "Cameroon no shake for di provocative report style of Human Rights Watch".
Another thing we de for inside dis tori Video, Coronavirus: How Vaccines dey work11th May 2020 Coronavirus: How long coronavirus dey last ontop surface?19th April 2020 Ramadan: How to observe di holy month fasting inside coronavirus lockdown24th April 2020 Eid al-Fitr: Five tins wey don change sake of coronavirus pandemic24th May 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
ka: How pipo react wen she tweet reply to Lilian Orwah say "Once you say you love me, you already dey owe me moni" 12 April 2019 Wia dis foto come from, Twitter: @SheLovesArtemis Hash tag #Nneka turn hot topic for twitter afta she enta one post tok her own on top wetin she tink about any man wey wan enta relationship wit her.
Another thing we de for inside dis tori Ghana Police detain Burkina Faso national who enter Catholic Church plus pistol3rd June 2019 Ghana goment stop ‘abochie knife’ squad wey wan overthrow Prez Akufo-Addo24th September 2019 Ghana security analyst say 'Coup plot claim be laughable, Ghana no dey anywhere close to coup'24th September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
"I get call from di doctor say [Ogenyi] Onazi don pay Naira 1.4m (US$4,000) for my surgery and also transfer 50k for my ticket to Lagos," Emmanuel bin announce for social media.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Police dey search for 7 escapees22nd January 2018 Ghana police dey cooperate with UN ontop sex abuse allegations26th February 2018 ISIS scare: Ghana police don begin investigation16th January 2018 Ghana Police Force don arrest applicants4th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
For im judgement, Associate Justice Stephen Holt tok say although im believe say di Beerepoot act based on dia genuine, Bible evidence no dey to support dia case.
Best Rap Song Na Songwriter(s) Award.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Meanwhile, Nigerians vex well-well, after one French journalist bin ask if dem get bookshops during di beginning of di week.
Another thing we de for inside dis tori Kofi Annan body don land Ghana for state funeral and burial10th September 2018 Kofi Annan: Ghana goment don announce burial date and place25th August 2018 Kofi Annan: 4 tins wey connect di late UN oga to Nigeria21st August 2018 Former UN Secretary General Kofi Annan don die18th August 2018.
As long as pipo dey touch and eat dem, possibility dey say Ebola go always return.
I believe that the #toll fare should entitle us to go out and return home.
Social media bill to stop 'free speech' make Nigerians begin campaign How new VAT 7.5% tax go affect your pocket Di president wey ask di party members to begin dey prepare for di next party conference wey go shele in 18 months time tell dem to stand out for dia constituencies.
On top dis levels, Baylis and im colleagues dem don create system wey fit find clues for databases of all di wildife diseases wey dem know, to determine weda any one of dem fit affect man.
Another thing we de for inside dis tori 0:39 Video, Aliko Dangote say one day im go buy Arsenal football club, 0,391st August 2018 How Aliko Dangote go fit buy Arsenal now wey di door don open for am25th July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal51 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
holera sickness don kill six pipo for Cameroon/Nigeria boundary village enta Yaoundé 16 July 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Cholera for Muna Garage camp Six pipo don already die from cholera out of 43 cases for North Cameroon.
Petty (@NICKIMINAJ) September 5, 2019 End of Twitter post, 1 Di 36-year-old rapper dey engaged to her fiancé, Kenneth Petty, wey she don call her Day One.
America consider di three kontries as dia ogbonge friends wey dey follow dem fight terrorism and promote security for Africa.
Smoking, diabetes dey increase risk of heart attack for women
Why Africa must pay attention to climate change Climate change deal don get new ginger from world leaders Wetin be COP25?
Cameroon di lock horn wit Canada for first ever game "We wan komot football from darkness, na why we organise de awards.
"Samaila marry im second wife about eight weeks ago and as her mother visit di house e no allow her enta, dis na man wey everybodi for di village say e no dey allow anybodi enta im house.
She say di thing get plenty rule like: "you no suppose drink cold water during dat month, you no suppose baff, you no go wash hair, to comot outside your house na taboo.
UN High-Level Political Forum on Sustainable Development High-Level Dialogue on Financial Development High-Level Meeting to Commemorate and Promote the International Day for the Total Elimination of Nuclear Weapons.
Another thing we de for inside dis tori Plenty jolly as Wizkid perform for London30th September 2017 Video, Meet di Nigerian designer wey don dress Beyonce, Wizkid and oda celebs2nd April 2018 Why Drake 'God's plan' video make people cry18th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Five cities wey no safe for women Sexual violence, money matter and ancient traditions na some if di things wey fit make place to no dey safe or good for women to live.16th October 2017 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,00one hour wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020.
Governor Ortom say: "Well, e dey unfortunate but I wan console myself say dis kain thing no dey come from di Honourable Minister, but if na true, I go say e dey very unfortunate."
Wia dis foto come from, UcheNwosu/Facebook Wetin we call dis foto, Uche Nwosu na di son-in-law to Imo State govnor Rochas Okorocha.
Will Smith and Jada Pinketh Smith Audition plus audition equal to marriage.
Fru Ndi regret say e confuse as e go hard for stop dis fight for de two regions.
For Somalia, your parents no go ask wetin you wan do for future because as a woman na house you suppose dey, dey cook and dey clean.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Police no sure of di religion di students dem dey follow and Mr. Oyeyemi talk say one of di female students dem wear hijab.
Why police arrest America blue film actress wey get case against Donald Trump To impeach president no easy for US law.
But de craiy before dialogue from political leaders and rights groups bin bi na say make de free separatist leaders Sisiku Julius Ayuk Tabe and oda Anglophones weh deh lock for seka de crisis.
Uefa Nations League: Wetin you suppose know about di new football competition 6 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Europe football join body don tear rubber new competition wey dem dey call UEFA Nations League.
Di situation dey bad because as vigilante dey revenge, innocent Fulani people dey die put inside.
I wan make media organisation get quota for di women wey dem go employ for dia company.
Why Akwa-Ibom, Rivers, Cross River and Kano na states to watch for di Govnorship Elections 22 INEC card readers wey miss for Bayelsa don 'reappear' Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Election: Lagos politician slaps a BBC reporter for recording him A post shared by Instablog9ja (@instablog9ja) on Mar 9, 2019 at 5:55am PST End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram OB News: Lagos Politician, Segun Adewale Slaps Female BBC Reporter For Recording Him While He Was Allegedly Buying Votes .
Di Office for National Statistics (ONS) say closing of shops, hotels, restaurants, schools and car repair shops also cause collapse.
Since di last one year, North Korea don fire more than five rocket bullets as test, even if e disobey UN sanctions and for September di country fire di number six biggest nuclear test.
Plenty enjoyment for dis festive season fit equal hangover for many people wey dey drink alcohol.
had: Victims dey ask for compensation 10 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na for 2013 dem charge Hissene Habre with genocide say up to 40,000 people die for im hand Seven thousand victims wey suffer for di hand of Chad former president Hissene Habre don say government never pay dem compensation.
Skip Instagram post, 1 Women and Children ftom the 239 Nigerians returned from Libya tonight.
"Any boyfriend wey serious about marriage no go dey waste time, after first meeting you go you suppose send your pipo to discuss marriage no be say u go dey waste pesin daughter time."
However, I am worried at the huge cost of the form.
Di attack start from Nakhon Ratchasima for late afternoon for Suatham Phithak military camp, wia e kill di commanding officer, Col Anantharot Krasae.
Wetin we call dis foto, Di art work dem dey add mouth to stop violence against women and child marriage Wetin we call dis foto, When women come togeda, dem fit do anything as na dem be pillar of society Another thing we de for inside dis tori Video, Laolu Senbanjo: Beyonce use me as her Ori bodi artist30th January 2018 Di artist wey dey dance naked9th March 2018 "Lagos Theatre Festival don give us voice" - Artistes2nd March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Squirrel wey shock, sotey shout ewo!
Skip Twitter post, 1 I met with my advisors & I wish to say the following.
When dey come, make dem drop am for your domot and go.
Di company wey do di sex doll say di doll fit talk like woman, and e fit still satisfy all di man sexual needs.
Ndifor Afanwi Franklin Cameroon National Citizen Movement (CNCM) < Go back to di candidate list Wetin e dey do Pastor Wetin e don do before Ndifor Afanwi Franklin na 39 years old wey no get political experience.
Another thing we de for inside dis tori Video, Kano State don get Chinese chief25th April 2019 Kano brain operation: Secret behind first neuro-surgery wey succeed for Muhammadu Buhari Specialist Hospital7th January 2019 Daurawa: Na who dey punish di Hisbah oga for Kano?20th February 2019 Kano Emir comot Imam wey no gree stop Ramadan fast afta Sultan order am28th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
But even as di Army dey claim say dem no attack Kanu home or put am for house arrest, Nigeria Union of Journalists, NUJ, Abia State chapter, don talk say soldiers attack dem secretariat for Umuahia, on Tuesday.
Tolulope Arotile burial: Video and pictures in military cemetery for Nigeria first female combat helicopter pilot Dooshima Abu , Abuja 23 July 2020 Wia dis foto come from, Gen AG Olonisakin/NAF/Twiter Late Flying Officer, Tolulope Arotile, Nigerian Air Force's (NAF) first female combat helicopter pilot, wey die for accident on 14 July, 2020 receive full military honours on Thursday morning wen dem bury her for National Military Cemetery in Abuja.
Di deadliest shooting for New Zealand history She tell BBC say dis kain extreme believe dey all di kontris and e no be di responsibility of only one kontri to try stop am.
Na Presido Kolinda Grabar-Kitarovic evribodi dey see as di woman behind Croatia men football team success to qualify for World Cup finals for di first time.
Another thing we de for inside dis tori Liberia: Na George Weah and Joseph Boakai go contest run-off presidential election Dis second round election na wetin dem dey call run-off election, and e go hold next month.16th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Goment through tok-tok pesin Rene Emmanuel Sadi don always deny wen deh accuse army for abuse.
Health workers strike delay my operation
enta Yar Kasuwa market to ask wetin dem dey expect.
: Beirut explosion casualty dey increase as Lebanese dey spread 'missile' conspiracy - See wetin di port city look like now, plus French President Macron & world reactions6th August 2020 Ammonium nitrate: Lebanon explosion in Beirut na 2700 tones of dis chemical compound blast damage di port - Simple explanation of dis fireworks wey explode like bomb dey here5th August 2020 Lebanon explosion: What we know so far about di Beirut blast wey kill pass 100 pipo7th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Some kotris don increase di age limit to wia girls and boys dey play togeda for youth level But di study also find out say women perform pass men.
Sani say e don helep many of im pipo wey get disability, afta e form different groups for Kano for dem and many don use am beta dia lives.
Palace officials tell BBC say Prince Harry, di Duke of Cambridge and di Prince of Wales go all attend, while dem expect say Meghan go join di discussion over di phone from Canada.
"Ah di call authorities for make correct investigate for dis crime for innocent missionary weh e love peace, make deh face justice.
Another thing we de for inside dis tori Notre-Dame cathedral: Macron don promise to rebuild di 850 year old popular building for Paris16th April 2019 Notre-Dame Cathedral: Sharp facts you suppose know about di 850 year old building16th April 2019 Ghanaians blast Prez Akufo-Addo over Notre Dame fire tweet, meanwhile flood kill 5 for Accra but he no tweet16th April 2019 Bees don pursue pipo from Plateau State village13th January 2019 Taiwan doctor find four bees wey balance well dey live inside one woman eye10th April 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers57 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Instagram post, 4 A post shared by Davido Adeleke (@davidoofficial) on Oct 12, 2017 at 1:32pm PDT End of Instagram post, 4 On top how di police car wey belong to Davido convoy come reach hospital?
40 percent for de solution na for change president, dialogue with all de actors, even de wan dem weh deh dey for prison we go discuss with dem.
For mother Ghana— Sikaniba Sarkodie (@Sikaniba06) July 31, 2020 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Lion King The Gift: Ghanaian prophet predict Beyonce, Shatta Wale feature last year Beyoncé reveal sey she decide to feature some great African artistes so sey e go give en album de African feel18th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Some pipo wey get dis genotype dey develop di HB SC disease, wey be type of sickle cell.
People bin dey protest on di 56th anniversary wey di regions join Cameroon.
For dis World Cup one football club for Italy don decide which kontri dem go support as dia kontri no qualify.
Deh take me for theatre try for repair, e no work afta one week, ah go house kam back afta one moon, four moons e still no work.
"No be only Berom pipo dem attack, oda tribes follow suffer am."
Im also dey speak French, Italian and Portuguese small too.
Dis na wetin court tok 12 June 2020 Wia dis foto come from, Evariste Ndayishimiye/FACEBOOK Wetin we call dis foto, Evariste Ndayishimiye na di next Burundi president Burundi constitution court don rule say make dem swear in sharp-sharp di President-elect Evariste Ndayishimiye as president of Burundi.
Di result mean say Colombia dey sidon ontop Group B with three points Ahead of Qatar wey go play Paraguay on Sunday.
For late 2015, di UN do one agreement to form new "unity" government - wey dem call di Presidency Council, under unity Prime Minister Fayez Sarraj - but both Tripoli and Tobruk bin drag leg to acknowledge say im dey in charge.
They are messing with us, right?
E biggest achievement na wen im win N 500 000 from one talent competition.
Day 28: Who be Oby Ezekwesili - #BBCNigeria2019 Atiku don return Nigeria afta America visit Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Another thing we de for inside dis tori Ortom: EFCC don accuse Benue State govnor say im chop N22bn Samuel Ortom dey face impeachment palava afta eight lawmakers sama am notice to leave goment house.31st July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Justice Onnoghen: Top-top lawyers dey prepare to defend di CJN ontop im case wit CCB13th January 2019 Three pipo wey get corruption case but dey work with Buhari13th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Bundesliga fit start for May 9 Di main reason behind France decision to suspend Ligue 1 & 2 UFC presido Dana White tok for press release say im no fit wait to bring beta matches dem give di fans.
Another thing we de for inside dis tori Police don charge Wayne Rooney for drink-driving Police don charge England top scorer of all time -Wayne Rooney say im drink alcohol well-well and dey drive1st September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Caf Awards 2019: Mane, Salah, Osimhen collect nomination for AFOTY24th November 2019 Deontay Wilder knock out Luis Ortiz to defend im WBC world title24th November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
oronavirus: Cameroon students for Hubei raise alarm, but official say Fcfa 50 million na for ‘should in case’ 10 March 2020 Wia dis foto come from, External Relation Ministry Wetin we call dis foto, Director for External Relation ministry, Abanchime Limangana Cameroonian community for Hubei province for China raise alarm say deh FCFA 50 million goment assistance nova reach dem.
Fayemi say 'dis election dey free and fair, no katakata, no fight-fight, no trouble.'
But others too feel say dis be waste.
Before Professor Shehu finally say di election dey inconclusive e get one Local Goment Area wey give headache - Dan na Nasarawa, LGA.
Di Federal Ministry of Humanitarian Affairs, Disaster Management and Social Development for Nigeria don tok say N-power beneficiaries wey neva collect dia allowance na sake of say dia name dey oda Federal agencies for di kontri.
David Beckham na football club owner for US!