text stringlengths 21 14k |
|---|
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, The mutinying soldiers were cheered by crowds as they reached the capital Bamako "If today, certain elements inside our military alias armed forces want dis to end through dia intervention, I for really get choice?" |
Dis kind senseless thing no suppose dey happen for our society. |
Dis record follow for di bigger plan di government say dem get to range 40,000 megawatts generating capacity by year 2020. |
E say di shoe shine box na wetin di pipo say dem want, say na big bizness for oda parts of di world. |
Dem born Joseph Shabalala for 1941 and e be di eldest of eight children wey dey live for one farm inside Tugela, near di town of Ladysmith inside South Africa. |
oronavirus: Ghana hospital workers wey dey sell PPE for dia personal gain unmasked Dem no support media player for your device Coronavirus: Ghana hospital workers wey dey sell PPE for dia personal gain unmasked 10 August 2020 One Africa Eye undercover investigation don show say some staff for Ghana hospitals dey sell Personal Protective Equipment (PPE) for dia personal profit. |
Jeff Sessions: Di US Attorney-General don waka leave Trump goment |
Rabio no be di first animal to predict international football competitions. |
Protest still fit cause change for Nigeria? |
Skip Twitter post, 3 I love you for one thing, but we are told you are under intensive care by the senet president,just within five minutes you are chatting— Jking (@Jking26110025) April 26, 2018 End of Twitter post, 3 Anoda question. |
Cape Town, wey dey popular for tourism, don see di worst drought for di city, because rain no dey fall like before again . |
Skip Twitter post, 1 BREAKING NEWS !!!!! |
Dis year dem to encourage girl pikin dem do tins wey go make dem get work, so dem go fit make money. |
I thank God say dem dey alive." |
Wia dis foto come from, JUAN MABROMATA Wetin we call dis foto, Pole dancing dey like gymnastics, diving or ice skating? |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Jidenna become popular afta im join Wondaland Records wey be Janelle Monáe record label. |
Make we see why di video fit be one of di best of 2018 for hip hop Wia dis foto come from, YOUTUBE / WIKIPEDIA Wetin we call dis foto, Di way Gambino pose dey like di character Jim Crow Di video begin wit jolli and sound of guitar, while Gambino dey dance one kain wey fit dey funny. |
Log into d designated website, input ur details & get ur relieve package (in form of cash) But here in Nig, we only hear abt billions distributed 2 invisible millions of households Fed Govt! |
Gunmen wey kidnap Kano chief want 'N50 million' ransom FG go use drones, CCTV monitor forest and highway But di federal goment dey stand ground say, di Constitution of di Federal Republic of Nigeria 1999 as dem amend am, bin don establish di Army, Navy and Airforce, including di Police and oda plenti oda paramilitary organisations with di aim of defending di kontri. |
Two brodas convert cassava waste to electricity for Ghana How your generator dey kill you Why light no dey Although di three companies dey work togeda, expert wey tok to say, lack of corporation dey make am difficult for light to reach pipo wey need am. |
Midfield - Michael Essien (Ghana) Essien prowess begin to die down just for di turn of di decade with injuries taking dia toll but e bin still dey important for Ghana as dem qualify for di World Cup for 2014 and - e insists say im deserve place for e team of di decade! |
Dem by force all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by force dem use to enta di building. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 If Trump shut down social media companies, na im go dey violate di freedom of speech law for US. |
Na wetin Aboagye tell Citi News (one local radio station for Ghana). |
Miss Universe 2018: Catriona Gray from Philippine na she fine pass from Earth reach Jupiter |
GES sack four Ghana teachers who make female students massage dema manhood until dem ‘release’ 6 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Age of Consent for Ghana na 16 years old and any sexual activity with pesin under dat age na statutory rape Ghana Education Service (GES) terminated di appointment of four teachers who dey one high school for Ashanti Region, after dem allegedly make some female students 'zook' dema manhood as punishment to di girls. |
People wey dey favour robots believe say the current law of war dey ok to handle any problem wey fit happen if dem use robots. |
Another thing we de for inside dis tori Joseph Shabalala: Ladysmith Black Mambazo founder don die for di age of 7811th February 2020 Kenny Rogers die at 81 - See wetin young pipo gatz know about di Country musician21st March 2020 Country Classic Singer Don Williams don die9th September 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Jimmy Meeme, di local chief for Logo village say dem burn im house and kill 3 members of im community. |
Another thing we de for inside dis tori Kano shooter wey use pump action gun fire pipo during horse race dey normal - Neighbours20th June 2019 Sanusi Lamido Sanusi: Kano goment don change plan for new emirs staff of office afta court order land.11th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
ASU Strike don begin spoil tins for universities 20 August 2019 Wetin we call dis foto, For 2017, from day one of di strike school activities just pause Non-Academic Staff Union of Nigerian Universities (NASU), Senior Staff Academic of Nigerian Universities (SSANU) don enta day two of dia five day warning strike action and already universities don dey feel di fire for dia operations. |
Simple guide WETIN I NO SUPPOSE DO? |
Di joinbodi tok say dem no fit register for IPPIS as di payroll application no go fit work for some special activities of im members. |
For November, di World Health Organization(WHO) release one research wey say one out of ten medical products wey dey low and middle-income countries na either low quality or dem fake. |
Last month, gofment confam say dem dey do talk-talk with Boko Haram militants, but e no dey clear weda dem dey talk to all di different part of Boko Haram, wey break two years ago. |
Man City v Liverpool: Wetin be dis guard of honour wey Guardiola don agree to do? |
Since weh katakata start for Anglophone regions for 2016, some pikin nova go school for three years, and na one week before anoda school year go start. |
Most pipo for lower in-income areas agreed say vaccines dey safe. |
Another thing we de for inside dis tori Atiku Running Mate: Who go follow am contest 2019 election?8th October 2018 Nigeria 2019 election: Atiku dey fear say Buhari no go gree go4th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di media for Ghana always dey carry negative tori about Nigerians wey dey live for Ghana. |
Nigeria: Tax service FIRS fit punish big oga madam wey no dey pay tax |
Na di end for Pep Guardiola? |
Di Malagasy Institute of Applied Reseach (Imra) don "test am for two pipo and e don cure dia treatment", according to president Rajoelina. |
Di bill go still need to clear di House before e go head to di govnor desk to sign am into law. |
'Dem no try' According to papa Onuoha, e travel go Badagry wia e spend almost two weeks before dem send signal give dem to tell dem wen burial go happun. |
Dr Dani Ejzenberg, from Hospital das Clínicas for Sao Paolo tok say "di first transplants from live donors na big medical milestone, to make am possible for many women wey no fit born pikin to get access to pipo wey fit donate dia womb and give dem access to correct medical facilities." |
For some months now na im authorities don dey draw ear warn people say make dem reduce di water wey dem dey use, or ready to face Day Zero - dis one na di day wey all di reservoir wey dem store water fit dry, the taps dem go off, and then people go begin queue with bucket. |
Do NOT accept any anti-Coronavirus vaccines from ANYONE.— Femi Fani-Kayode (@realFFK) April 4, 2020 End of Twitter post, 3 And when one popular religious leader put mouth for di mata, di rumour come tie wrapper. |
Tori be say di government don reserve some part of di Bayelsa Palm Plantation for cattle grazing. |
because it’s embarrassing how weak and helpless i felt.— TJ (@salientJester) June 2, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 #whyididntreport I was 6 the first time it happened and had to deal with it repeatedly until I was 12. |
Lotus dey grow under water, im flower dey rise on top of water while im root dey plant kakaraka for di bottom of di river." |
''Now dat dis dream don come true, di work go continue.'' |
BBC tori pesin Abdullahi Kaura Abubakar wey go di station tok say some of dis pipo wey wunjure dia skin burn wella. |
He paid for some to go back to Cameroon #LibyanBlackSlaveTrade pic.twitter.com/GHwpZKnq2n— Nkosi Scott (@Muskidd) November 28, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 May God continue to bless Samuel E'to and his family... pic.twitter.com/SR6iPdA88X— ntwana ya nextdoor (@Sir_elleassgeh) November 28, 2017 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 One day Samuel E'to will be president of Cameroon pic.twitter.com/4xl8MHXepo— Swagganova (@biyela_bongz) November 28, 2017 End of Twitter post, 3 And no be only people for Cameroon believe di tori. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 But UN say deh go fit use different kana way laik remote monitor for check weti di pass for ground. |
For Facebook, army tok say IMN supporters fire weapons like bottles, big stones, catapult wey wunjure soldiers and innocent civilians for road wey ginger dem to respond. |
But now ah check say if ah bi tok for dat taim ah for get help," Nadia tok. |
Mesut Ozil: Arsenal midfielder say im no wan play for Germany again 23 July 2018 Wia dis foto come from, LUIS ACOSTA Wetin we call dis foto, Ozil bin no shine for di Russia World Cup Arsenal midfielder Mesut Ozil say im no wan play again for im kontri Germany. |
Last year, e reach eleven million pipo wey vote for di winner so, if you say di show popular, you no be lie. |
If you charge di battery, di dog fit last reach two hours. |
Paris Law office say dem dey investigate di mata as accident. |
But di government say dis one no follow for wetin dem agree with di doctors. |
"To experience different leagues and international football mean say you go always have to believe in your own ability," he explained. |
Abeg Abeg I need this https://t.co/0HI6UPNoyi— ThatPortharcourtBoy (@ThatPHCBoy) February 21, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 This public holiday on Friday just continues the tradition of wastefulness and a demonstration of the exercise of power without reason.— CSJ (@censoj) February 21, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Content is not availableView content on TwitterDe external site no concern BBC. |
Another thing we de for inside dis tori Sharia court sentence 70 year old Mati Audu to death for rape in Kano12th August 2020 Unilag VC sacked: Professor Oluwatoyin Ogundipe dismiss 'Wale Babalakin Council removal' insist say im still remain University of Lagos Vice Chancellor12th August 2020 Obadiah Mailafia on Boko Haram: Central Bank of Nigeria ex-deputy governor 'allegation' for radio station attract DSS - See key points from Mailafia interview12th August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Ike Uche say im biggest achievement na wen Super Eagles win Afcon Dem no support media player for your device Ike Uche say im biggest achievement na wen Super Eagles win Afcon 2 August 2018 Super Eagles striker Ike Uche siddon yan wit BBC Pidgin how im take start im football career for eastern Nigeria wey come cari am go places. |
aija: Elozonam and Ike don comot big brother house 29 September 2019 Wia dis foto come from, Instagram/Elozonam Elozonam and Ike don comot from di 2019 Big Brother Naija reality TV show on Sunday night. |
Tori pipo report say di court dey look di case wit side eye as no legal ground dey for pesin to change dia date of birth. |
Dem dey also work to improve education for girls for poor countries and also dey do work for science. |
Pierre Nkurunziza: Three girls wey draw ontop dia president face don go prison |
Baru, di outgoing NNPC GMD dey retire as im turn don reach 60. |
UK girl donate organs to eight people |
Once visitors for di Covid-19 test do dey dey identify, dey go give dem face mask immediately, according to Akintayo. |
End of Facebook post, 8 Another thing we de for inside dis tori We go ban shisha by mid-year - Ghana Health Service12th March 2018 Ghana: Wetin you suppose know about swine flu8th December 2017 Ghana: No money, no hospital evidence for rape victim8th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
How Boko Haram try to 'kill' Borno govnor Babagana Zulum According to di statement, di security agencies dem di work togeda on top intelligence mata to make sure noting bad happun. |
Police say dem no know wetin start di fight. |
Why Nigerians dey argue weda ‘yahoo boys’ na criminals 13 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Yahoo-Yahoo mata don cause serious argument among Nigerians for social media Nigerian blogger and fashionista wey be di founder and oga for 360 Group-Noble Igwe don cause serious argument for social media afta im call Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) to arrest plenti more yahoo-yahoo boys. |
#arethafranklin #bbcnewspidgin Drop wetin you go take remember her inside we comment section. |
Luka Modric na best men footballer for di world |
"Foreign exchange in exchange for poor treatment, poor maternal maternity rate, in exchange for poor health facilities, in exchange for poor treatment of cancer? |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 End of Twitter post, 9 Another thing we de for inside dis tori Thai cave rescue: Di boys plus dia coach come out kamkpe10th July 2018 Thailand cave rescue: Dem don find boys wey trap inside cave for nine days2nd July 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers33 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Oga Mustapha bin say secondary and tertiary schools go remain closed except JSS 3 and SSS 3, while day care and primary schools go remain closed till further notice except for primary six. |
Franck Happi stop give e vote for Joseph Antoine Bell and Emmanuel Bissong Egbe give e vote for Herve Patrick Tchinda. |
Paula John, wey just come back from Kaduna state to Abuja, say travel di go on as long as di driver fit bribe di security pipo including police for road. |
Dem remove me from office and arrest me for three years," im talk. |
E say dem neva clear Olomide from all di accuse against am inside France. |
GPS motor Wia dis foto come from, Getty Images Dis one dey like Google map but di difference be say e dey inside your car (you no mobile phone). |
Skip Twitter post, 2 As pipo dey gada, more piloce pipo don show for wia some pipo dey do dia own protest for Lagos pic.twitter.com/nwlEceZrdF— BBC Pidgin (@bbcnewspidgin) August 5, 2019 End of Twitter post, 2 Kano protest : Na same thing for Kano as no single protester show face for Di usual meeting point of Sani Abacha Stadium for Di state.BBC Pidgin go round the city but na normal activity dey happun without even strong police or military presence Skip Twitter post, 3 Police don use tear gass pursue pipo comot from wia dem dey do dia #RevolutionNow protest fro Lagos https://t.co/j5LVQUi8SO pic.twitter.com/FFWthokFVQ— BBC Pidgin (@bbcnewspidgin) August 5, 2019 End of Twitter post, 3 Since wey dem arrest Sowore, na so many ogbonge Nigerians dey condemn di move, some don say di protest must go on, but who be dis man wey dey dinger Revolution Now across Nigeria? |
Na dat one make di agency come up with 'Operation Block' and do collabo with oda security agency to help make sure say dem catch any trafficker wey wan do dat kain tin. |
April 29, 2007 Inside im book Di New Millennium, wey im write for 1990, wey bi Pat Robertson predict say di last day for dis world go be 29 April 2007 but dat one sef fail. |
He use dis line to clear di air on whether di relationship wey dey between dem two involve kerewa. |
To get all di tori dem wey we tell you, BBC Monitoring tori pipo look tori from all media dey find women wey die on top kill-kill because say dem be woman for October 1, 2018. |
Di operation fit cost between £7,000 to £11,000 and di British medical authorities don give approval for am. |
Oda reasons wey di state goment give include say di contractor wey dey maintain di stadium Julius Berger don close for di year and no go fit open di place till January 7 wen dem go start work again. |
Di adjustments wey we don do go pay dem pass federal sef. |
Street Lights: Why Kano govnor appoint me special adviser- Salisu |
Experts dey consider dis phase as important part of di testing process. |
But organizers say di protest na against bad goment inside Nigeria. |
Lagos State governor, Mr. Akinwunmi Ambode, wey open di place, on Wednesday, talk say e go dey provide service like "screening of blood and semen; analyse DNA of bone, teeth and hair, mass disaster human identification," and others. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Cult clash bin happun for Ozubulu community wey lead to di kill-kill of many pipo inside one catholic church Anambra State public relations officer for police, Haruna Muhammed confam give BBC Igbo say dem don charge di chief priest and di four odas go court. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.