text
stringlengths
21
14k
Na afta dis one dem go start properly to file di main case for di election tribunal.
Another thing we de for inside dis tori Success Adegor: SERAP don sue govnor Okowa for poor condition of primary schools26th May 2019 Ganduje: Buhari must investigate Kano State govnor dollar video - SERAP4th November 2018 Bayelsa lawmakers pension: SERAP threaten to go court if goment approve bill28th April 2019 Ambode, Ajimobi suppose compensate victims of building collapse - SERAP17th March 2019 I never know why dem arrest me - Oby Ezekwesili23rd January 2018 Walter Onnoghen: SERAP want CCB to bring details of asset declaration of presido, govs since 199919th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Wetin make BBNaija different from Cameroon Biggy237 Wia dis foto come from, Kum Leonard Woman dia message no bi only for the fighter, "We wan tell goment say deh no di do enough as deh fit solve dis problem, we di insist say make goment solve dis problem".
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe: President Mugabe don sack vice president7th November 2017 Zimbabwe Emmerson Mnangagwe dey face accusation4th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Your legacy will live on forever.
Di RATP first start to tweet say one of dia passenger no well for Auber station for central Paris.
Magasco don join plenty big musicians dem for sing but de wan weh e touch e fans na de song with de only Cameroon opera singer, Jacques Greg Belobo.
Skip Twitter post, 1 To all those having frightening dreams- “shot/beaten by police”.
Di actor wey dey popularly as Jamal Lyon comot as gay for 2015 and e dey play gay pesin for di series.
Another thing we de for inside dis tori Pastor Chris Oyakhilome react to government coronavirus lockdown rules for church plus Covid-19 treatment and vaccine claims1st August 2020 Lockdown update in Nigeria: Wetin go happun next?1st June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Reuters She also say e dey tire her wella to to dey "wake up to hear anoda tori of one black man or black pesin wey dem treat anyhow, or wound, or kill, or dem lie ontop im head for something im no do."
For fibroid, statistics show say na 50 percent of woman dem di get'am for Cameroon, Dr Ngwana tok.
Mr Nji na di first Anglophone interior minister for di kontri but pipo no too like am for di region because of wetin im talk for 2016 say Anglophone no get problem.
Dem say any extra information wey dey dem go communicate.
Nigerians don ready to choose president and lawmakers
Snakebite Awareness Day: Price for anti-venom over high sotei di push Cameroon pipo for traditional doctors Leocadia Bongben , Cameroon 19 September 2019 Price for snakebite merecin 'anti-venom' for Cameroon, FCFA 50,000 for one dose over high sotei di make kontri pipo go for traditional doctors first.
Cameroon Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, African champions Cameroon don qualify for di World Cup seven times Di Indomitable Lions na di current African Champions wey don show for World Cup seven times before, di highest for any African team.
New York Times report say lawyer to Melania Trump parents, Mr Wildes tell tori pipo say dem don met di five year condition but e no gree give more informate about am.
Concentrate Wia dis foto come from, Jeremy Weate To dey tok for phone, to dey text or say make your mind dey anoda place fit affect your waka.
Wia dis foto come from, EiENigeria Nigeria main opposition party presidential candidate Atiku Abubakar say wetin happun today for di Akwa Ibom State House of Assembly no dey good for democracy.
and he told her to keep quiet, so how on earth are dumbasses still tryna Justify this?
End of Facebook post, 1 But den Rawlings also dey en car inside wey he see situation so he enter di road den start dey direct dem.
"We see women wey dey born ontop floors, nurses wey dey use mouth suck di mucus of new pikin to prevent asphyxia," she tok.
Another thing we de for inside dis tori Medicine wey go kill malaria patapata don land afta 60 years23rd July 2018 Nigerian professor don find 2 new malaria medicine7th May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Recently, Lagos state govnor, Babajide Sanwo-Olu declare state of emergency on di roads dem inside di state and promise to strat repair work on Monday 14th October, 2019.
Another thing we de for inside dis tori Holy water don kill 10 pipo, dey spread diarrhoea7th September 2018 Go-slow hold robbers wey go rob bank14th June 2018 "Di reason why I wan give my money to my cat 'Sweety' afta I die"11th September 2018 Scientists say goat dey prefer to stay wit pipo wey get happy face1st September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"Dem make money enter dema head too much, ah no sure sey dem fit catch anywhere" Rockson talk BBC Pidgin.
Also e say separatists army too di kill paramilitary forces, kidnap goment officials, burn school.
Another thing we de for inside dis tori Kenya Homa bay: Mess wey smell bad-bad make lawmakers begin accuse each oda9th August 2019 Kenyan lawmaker wey carry pikin enta parliament cause commotion afta dem kick her out7th August 2019 Michael Job: 'Jesus' say im still dey Kenya dey preach, deny deportation rumour1st August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Kylie Jenner fit become di youngest 'self-made' billionaire
Nigerian rapper Olamide don open TV station
Twitter today is for @MobilePunch's bold move to stand up to the autocratic regime of the day by henceforth designating Buhari 'Major-General', no longer 'President'.— Fisayo Soyombo (@fisayosoyombo) December 11, 2019 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Sowore: DSS don release di organiser of di #RevolutionNow protest5th December 2019 Femi Falana say im get proofs to show say President Buhari dey eye third term11th November 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election52 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Samuel Inkoom marry wen im be 16 years?
De Association around March 2019 strike for two days, but National Labour Commission invite dem make dem start dey negotiate dema so dem call de strike off.
In di short time e dey online, di link wey dem display inside di tweets of targeted accounts receive hundreds of contributions of more dan $100,000 (£80,000), according to publicly available blockchain records.
Wia dis foto come from, YOUTUBE Wetin we call dis foto, Gambino just use gun scatter pipo wey dey sing Di use of mobile phones for di video also attract attention, since pikin dem dey look dia phones.
Na poverty push Chi for start make de toy tins dem.
See wetin some Nigerians talk for Twitter: Skip Twitter post, 1 So President Buhari is going to Kano today for wedding of the daughters of Ganduje/Ajimobi but couldn't visit Dapchi or Benue, Adamawa or Taraba?
President Muhammadu Buhari don also blame di herdsmen-farmers-communities attack on climate change.
@StateDept— U.S. Embassy Harare (@usembassyharare) November 15, 2017 End of Twitter post, 1 Gen Chiwenga bin say di army dey prepared to act to end the way people dey comot for inside Mr Mugabe's Zanu-PF party.
See di rules wey Nigeria civil aviation set for international flights to happun Nigeria airports dey prepare to reopen, but e no go be business as usual Na since March 23, Nigeria goment suspend flights sake of di outbreak of coronavirus.
"Wetin we want na for Police to release am because we be eyewitness for everything wey happun and e no get fault."
One Nigerian nurse, Kikelomo Sowore, also say di new report show say women neva get equal rights to economic resources.
He also ask private offices to encourage dia workers to work from house.
"E no easy for travel so every moon, I don use moni for ma call box all for pay motor for show face for military court", e add.
Anthony Joshua vs Ruiz: Heavy weight champion wey win back dia title
Dis morning one body don float and im pipo just go bury am."
How NLC strike don affect different states for Nigeria
Beyonce Black is King: Wow moments from di award winning musician visual album
Nigeria don quarantine four children ontop COVID 19 mata Lagos state wan lockdown again?
Show more Another thing we de for inside dis tori France 2019 Women World Cup: Kits, crowd and coaching - How women football don grow7th June 2019 Video, France 2019 Women's World Cup: Janine van Wyk go lead South Africa compete for di first time6th June 2019 Video, France 2019 FIFA Women's World Cup visit Cameroon10th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
For all of City attacking brilliance na only once dem don get player wey score 25+ times inside Premier League season (Sergio Aguero for 2014-15).
Wia dis foto come from, African Games Football: Nigeria U-20 Super Falconets go dey eye gold Di U-20 Super Falconets na im go represent Nigeria for football.
Oga Misal say, she go meet di parents collect dia children on top claim say "dem go find beta school for di children" but she no fit say who be di pipo wey go train di children.
Di event go happen for 14 April for Accra International Conference Centre.
"I bin just want sometin wey look like normal pant so dat if you dey gym, you no go need to remove everitin wey you wear.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Paul Biya don announce say presidential elections go hold for 7 October9th July 2018 Paul Biya dey Maroua for e first campaign meeting29th September 2018 Cameroon Elections: Akere Muna don reveal how im go take win Paul Biya17th April 2018 Elections Cameroon don komot list for candidates for 2018 elections7th August 2018 Cameroon election campaign moni don make some candidates vex20th September 2018 2018 presidential elections: SDF say make ELECAM komot all polling unit for barracks30th July 2018 Elections Cameroon don komot list for candidates for 2018 presidential elections7th August 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Im add say anybody wey tok odawise make im come forward, provide evidence, wia im work, di polling unit, local goment and di electoral officer im follow work.
But di Lagos State Police Command on Wednesday don bring out dia own statement concerning di matter.
Izu last words Izu record im last words for video wey publish afta im death.
Transmission Company Afta GenCos don produce di electricity, na di responsibility of di transmission company to transport am from wia dem produce am to wia dem go distribute am.
oronavirus: Social media challenges pipo dey use quench boredom for di lockdown 27 March 2020 Wia dis foto come from, kia speaks Many kontries around di world don dey on full or partial lockdown wey don force pipo to stay inside house for many days, weeks and even months.
Another thing we de for inside dis tori Inside Benue IDP camps wia women dey born for ground22nd April 2019 HIV/AIDS: Nigeria goment approve new personal testing kit13th April 2019 'We no say black market for organ harvest boku for Middle East' - IOM8th April 2019 Kano brain operation: Secret behind first neuro-surgery wey succeed for Muhammadu Buhari Specialist Hospital7th January 2019 Cancer: "I don see many people die for Nigeria hospital" - patient3rd October 2017 'You fit win cancer' - Survivor14th February 2018 WHO: ‘Cancer dey kill people pass for world’5th February 2018 Nigeria doctors dey borrow gloves to treat patients4th April 2018 Sokoto Doctor dey face fire say im ‘rape’ im patient23rd March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
#RespectYourElders #YouFirst— FirstBank Nigeria (@FirstBankngr) July 21, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 ... And straight into the trash can.
You no fit just open your mop you tok any-how for any place, you no know who bi for your corner, who bi for or against, e bi very dangerous and na only God di survive we, e add.
She come discourage her say make she no sell di pikin so since June dis year, she dey help her take care of di pikin.
Skip Twitter post, 1 Construction of 88 hospitals in the 88 districts without hospitals in the country pic.twitter.com/5eXVaq67Vr— Ministry of Information (@moigovgh) April 26, 2020 End of Twitter post, 1 In addition to de 88 district hospitals, govment say dem go also build 6 new regional hospitals for six regions wey no get hospitals.
Skip Twitter post, 1 If you wear crazy jeans, slippers and you kept dreads sars has declared you a Yahoo boy....— Ephraim phillips (@EphraimPhillips) December 3, 2017 End of Twitter post, 1 Chinedum Ucheoma wey be software consultant for IT company tell all di kain wahala im dey face everyday because of im dada hair.
Black Panther: How people see di world premiere
Keke Napep drivers for Jos, north central Nigeria don go on strike to push government to change di policy wey dey force dem to pay N5,800 for seminar to take qualify dem as license drivers.
And laik late Foncha, bi prefer say make we join we Francophone Brodas ah still stand for e word.
Oga Ananaba say, di implication wit wetin oga Osinbajo tok be say pipo go easily misinterpret wetin im say and pipo fit begin call on pipo wey get such right to remove am.
New York vs oil companies: 'Nigeria government no fit try am' Reuters dey report say Leigh Day partner Daniel Leader talk say: "we dey hope say di Supreme Court go give permission to appeal and go see am from anoda point of view."
Another thing we de for inside dis tori Hushpuppi arrest video wey Dubai reveal show how police arrest Ramoni Igbalode AKA Hushpuppi inside 'Fox Hunt 2' video25th June 2020 Hushpuppi arrested: FBI agent expose why US arrest, extradite, want Nigeria Instagram celeb Raymond Abass AKA Hushpuppi sentenced to prison wit orange uniform4th July 2020 Hushpuppi: Big numbers behind Raymond Abbas arrest and why e shake Nigeria30th June 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
So di Supreme Court by dis judgement now don set aside all those processes wey dem file on my behalf come say all those processes dem file na abuse of court process."
Cameroon: Kidnapped PSS Nkwen pikin dem don meet dia families
"Eti-Osa na ogbonge local goment wey cover major places wey tins dey happun for Lagos and na place wey if dem get good representatives, dem go epp add value to di entire Lagos.
Oga Idris for statement explain say goment begin chook eye for di mata afta reports of di sale of ponmo for "odd hours between 4am amd 6am" for different locations for Ojo and Iba Local goment areas for di state reach dia dormot.
Lagos State goment - Ikeja bus terminal: "We no dismantle, we dey upgrade am" - Lagos State goment 12 November 2018 Wia dis foto come from, Lamata Lagos State goment for south-west Nigeria, say tori wey dey fly upandan say dem don scata di Ikeja bus terminal na fake news.
Tok Tok pesin for di Prison Service (Correctional Centre) for Kogi state, Nihi Sesan wey confam di incident to say di rain bin fall di fence and later come break some of di building wey di house di inmates.
Wetin we call dis foto, Cameroon National Youth Day Another thing we de for inside dis tori 0:49 Video, Cameroon National Youth Day: Why 11 February mean two tins for kontri pipo, 0,4911th February 2020 International Youth Day quotes: 2020 'World Youth Day' message from Sowore, Atiku, Okowa, Muhammad-Bande, Uzodinma to Nigeria young pipo12th August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
2019 Elections: Airport Authority dey warn Nigerian politicians to park well 6 August 2018 Wia dis foto come from, Twitter/Laurestar Airport Authority don warn Nigerian politicians to park well for 2019 election.
Put your details to know wetin your life expectancy age bi Wetin be your age?
Di President of di CBCN add say goment response towards handling di attacks dey "far below average."
E dey hard for di police to track di lions as e be say no be bush dem dey.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Chamath Palihapitiya say na di whole social media im dey talk about But Facebook don chook mouth for di mata.
E no tey afta di federal goment announce members of di EAC wey oga Moghalu enta Twitter to say im don already put inside im 2018 book Build, Innovate and Grow (BIG), advice say na sabi pipo suppose dey inside di economic team for Nigeria - and no be politicians and party loyalist dem.
Dis decision get e root for law number 2012/001 for April 2012 for electoral code and law number 2012/017 weh e change date for de two elections.
Skip Twitter post, 1 Aisha Buhari "They failed to do anything about the video because it was Fatima, Mamman Daura's daughter ... and both me and the securities our hands were tied to do anything, and it still continues till today".
Ghanaians bore plus CNN over dema report say 20,000 children be slaves for Volta Lake top
Nigerians celebrate dis one on top Twitter, say e be politician wey sabi im work, dey do wetin im suppose.
Monkey and Instagram don cause anoda kasala for Chris Brown How you fit make money from social media like Amber Rose One message wey dem post wit video of di egg as e dey crack dey advise pipo make dem try find help if dem dey feel di same way like di egg.
"If farmers apply for licence to educate Nigerians, we go give dem.
Go and report yourself to your publisher."
6 of 2018, which President @MBuhari signed yesterday, will restrict dealings in suspicious assets that are subject to investigation or inquiry bordering on corruption, in order to preserve such assets from dissipation.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 'sex for food' report wia e dey?15th May 2018 Five mumu project wey Nigeria leaders don commission2nd April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Dem give am di name 'swine' wey be anoda name for pig, because na disease wey pigs fit catch.
Inside di six different accuse wey dem bring against am, dem say Onnoghene also give fake declaration of im assets as im no include moni wey dey inside im account wey Standard Chater Bank bin dey manage.
Dis no be di first time wey dis kain tin don first happun, for October 2016 local media report say thunder kill 21 cows for Ashige inside Lafia East Development Area Adamawa state and for October 2018 dem also say thunder kill 23 cows for Ekiti state.
BBC Pidgin visit di Family Health Centre for Area 2 Garki, come find out say to register pikin wey be around 60 days ma N500 while pikin wey pass dat age go pay N4,000.