text
stringlengths
21
14k
Selorm Brantie, who part of Concerned Residents of Adenta, community members wey dey lead di campaign make dem fix footbridges for di roads, say so far 192 people die for di road.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Government don confirm two more yellow fever cases19th September 2017 Armed robber dress as reverend sister to go rob bureau de change17th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di ...
See events wey go happun for BBNaija House dis weekend & why fans dey drag Nengi, Head of House See di billionaire pikin wey dey contest BBNaija 2020 DStv App Anoda way you fit take vote for your favourite housemate na through di myDStv or myGOtv (dat na di ap of di organizers of di show, DSTV).
Another thing we de for inside dis tori Unilag crises: Buhari ask Unilag Pro-chancellor and vice chancellor to step aside22nd August 2020 Third Mainland Bridge closure Lagos: See how road traffic affect pipo in history25th July 2020 Third Mainland Bridge closure: Alternative roads to divert traffic on Africa second lon...
As I dey tok to you now I dey Bauchi dey handle another seminar for couples because problem of husband and wife fight dey everywhere.
Capital punishment no dey reign like dat again for Africa; for 2016 na 22 people dem kill compared 43 wey die di year before - dat na according to Amnesty International.
"We no go open soon for any reason, unless e dey safe for our children, even WAEC.
End of Facebook post, 2 Officials for di office of the President say President Akufo-Addo no go say anything about di deal wey expire.
They laid down their arms and are ready to return to normal Citizen life.#PeaceAndLove#PeaceMission#Cameroon#OneAndIndivible pic.twitter.com/6w7zszTuCm— Services PM Cameroon (@Pm237Services) May 16, 2019 End of Twitter post, 1 Agbor Balla, Human Rights Lawyer tell more concerning dis Prime Minister e peace mission.
Dis no go be di first time di two parties dey hold meeting to discuss.
Another thing we de for inside dis tori Cardi B don break up wit her husband Offset afta one year5th December 2018 Cardi B wan trademark "Okurrr", plus how Beyoncé, Jay-Z, Prince & Taylor Swift don try am before22nd March 2019 Cardi B go follow Jennifer Lopez act feem about 'Strippers'21st March 2019 Why rapper Cardi B...
"I still dey find ansa to my original qweshion", Zoe tok.
Di defence lawyer for David West, Vincent Chuku also say dem too go throw kweshion give all di witness so as to dey sure of di evidence dem dey give.
Another thing we de for inside dis tori EFCC: Former FCT minister get case on top fraud16th January 2018 EFCC find yahoo boys enta club11th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel,...
Wia dis foto come from, Oxford University Wetin we call dis foto, Dem dey analyse sample from patients as part of di trial.
Ghana don get new law to stop illegal cut-cut of trees 13 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Woodcutters for one of di many sawmills for Kumasi Ghana don pass one new law to stop di anyhow clearing, cut-cut and removing of tress wen dey for forest and reduce di selling of illegal...
Italy minister Matteo Salvini no wan allow rescue ship wey cari African migrants to land
Kano chief kidnap: Gunmen want 'N50 million' ransom
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'Wetin my eye see for Plateau killings' "E clear say di president no fit achieve to secure Nigeria territory, and secure lives and property wen dem only get 300,000 or so policemen, dat na di issue, you no fit police 36 states from Abuja."
The NYSC recruited Ad-Hoc staff have been sitting outside for the past 6 to 7 hours, and no one from INEC has come to address us, we don't know where we'd be sleeping tonight, and we are suppose to open the polls by 8am.
Information Minister, Kojo Oppong Nkrumah reveal say "what we want to do be say we wan make cars for Ghana very cheap so say de person who wan bring over-aged vehicle sake of e be cheap… go fit buy cheap vehicle wey dem manufacture for Ghana."
Another thing we de for inside dis tori EPL Fixtures: 5 tins wey go change when Premier League resume for June 1729th May 2020 George Floyd: Who be di man wey cause 'Black Lives Matter' protest worldwide?8th June 2020 George Floyd: 'Black lives matter' deaths wey shake America27th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol ...
"I come reason am say shame suppose don catch dis woman, say she go find nylon bag to come pack am comot, and she no go show again.
Zambia: HIV test na for everybodi Nigeria: Why HIV dey increase among young people?
Why I carry Oxford University go Igbosere court and no be obodoyibo
Another thing we de for inside dis tori #ENDSARS: Nigeria Police don arrest dia men wey dem suspect to be killers of Kolade Johnson9 hours wey don pass #EndSARS: Lagos Police Commissioner don call meeting afta SARS anti-cultism unit 'kill' pesin1st April 2019 Acting IGP Mohammed Adamu don disband FSARS and odas with im...
Another thing we de for inside dis tori Rice no dey market sake of Nigeria Border closure - Trader24th October 2019 Nigeria border closure don epp us seize pass N1.4 billion items - FG14th October 2019 We 'close' Seme border to fight smuggling - Buhari28th August 2019 President Buhari order for Nigeria land border clos...
Six pipo wey bin trap inside di building na im rescue workers don pull out as at 7pm Friday and five of dem dey collect treatment for Asokoro hospital and one die.
Since president Muhammadu Buhari enter office for 2015 e don dey talk im wan find all Nigeria money wey lost because of corruption, and plenty inside dat money dem spend for US and UK.
"If dem want to impose iyaloja by force, e fit lead to crisis and we no want dis for our business environment," im add.
Things wey dem use calculate na; capacity to dia work, di process dem dey use work, whether dia method dey legal and wetin be di result from dia work.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, For Mali, ethnic Fulani pipo do rally on Thursday for capital Bamako to protest di fight-fight between Fulani herdsmen and farmers for central Nigeria.
Im carry asthma from di spill.
Tori be say security officials no find am easy to control di fans wey rush to go take picture wit di musician.
June 12: Nigeria democracy dey make history
Even upon dat, Secretary of State Mike Pompeo, go still show for Congress domot to answer kweshon on top wetin happun inside di meeting wey oga Trump and oga Putin do for Helsinki, Finland.
Another thing we de for inside dis tori Cardi B: "I want Nigeria jollof rice"6th December 2019 #DettyDecember: Cardi B, Boyz II Men, oda international stars wey dey show Nigeria4th December 2019 Cardi B wan trademark "Okurrr", plus how Beyoncé, Jay-Z, Prince & Taylor Swift don try am before22nd March 2019 Top Tori Quic...
Former Nigerian military ruler Abdulsalami Abubakar na im be di chairmo of di committee wey dey organise di signing.
Nigeria: Military say IPOB na terrorist group Nigeria: Curfew as soldiers attack Nnamdi Kanu, journalists 'We go sue di Army'- IPOB lawyer "Unity of Nigeria no dey negotiable" Na where im dey?
Wia dis foto come from, Twitter -RCCG Dem put di picture of di 78 year old General Overseer with di text 'Pray for Pastor Adeboye' on top of di picture.
Another thing we de for inside dis tori E don happen, Akere Muna di back Kamto for Sunday election6th October 2018 Cameroon presidential election: Di men wey wan be President4th October 2018 Cameroon Anglophone crisis: Red Dragons and Tigers - rebels weh deh di fight for independence4th October 2018 Burning Cameroon: P...
Another thing we de for inside dis tori Apple need to put eye for bug matter - Developer19th January 2018 Why Apple dey say sorry29th December 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers26 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Du...
Dem no support media player for your device Zimbabwe: Wetin Mnangagwa need do for youths?
Alagba: Seven tins you suppose know about di '344 year old' tortoise wey die for Ogbomosho 4 October 2019 Di tortoise wey dem popularly dey call Alagba for di palace of Soun of Ogbomosho, di ancient city of Oyo state, south-west Nigeria die around 11:30 on Thursday morning, according to di Palace Private Secretary, Toy...
Lupita Nyong'o celebrate 37 years 2 March 2020 Wia dis foto come from, lupitanyongo/Instagram Ogbonge Oscar winning actress Lupita Nyong'o celebrate her 37 years birthday.
Five things girl fit buy with Beyonce $105m Mansa Musa: Di African King wey be richest man for history Diddy no drop any album or even song dis year, so how im take make all dis plenty money?
Wia dis foto come from, Quinn Rooney Wetin we call dis foto, Kenneth Omeruo na Chelsea central backman wey dey on loan to Kasımpaşa for Turkey.
But di NJC no gree collect im resignation because dem wan sack Justice Ademola by diasef and dem send letter for Presidential Villa, make president Buhari give dem green light.
Another thing we de for inside dis tori Ole Gunnar Solskjaer don become Manchester United new coach19th December 2018 Coronavirus: Odion Ighalo train separate from oda Man United players13th February 2020 Odion Ighalo: Why Man Utd drop di Nigerian striker for dia training camp for Spain8th February 2020 Top Tori Wetin ...
Deh don burn villages, hospital, houses and schools, pikin no di go school and 437,000 don run go for oda regions and 33, 000 dey for Nigeria.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Last year, Ghana Supreme Court bin declare say, di agreement between US and di former government no pure.
Golden Globes: Why people wear black dis year award?
Me and my family we suffer because of wetin shell carry (Nigeria) Army do for our land that time…" Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria bin dey under military rule dat time wey dis things bin happen and na General Sani Abacha bin dey lead di country.
Di BBC go hold di informate of those wey no pass for only dat period of di competition.
Im say di presence of soldiers for most parts of di country no be good sign for democracy.
Calorie wey dey for soft drink For 2015, one report wey dem publish for medical journal, di Lancet find out say Americans dey get average of 157 calories a day from sugary drinks - dis one dey little more than one can of cola per day.
E die for August 2, 1997.
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Pig wey predict say Trump go be president say Nigeria go reach World Cup semi-finals14th June 2018 World Cup 2018: Predictor wey you fit use choose who go reach final20th June 2018 Blushing tinz as Senegal coach melt Africa women heart20th June 2018 World Cup 2018...
Nigeria: Herdsmen don attack Ondo local council office, pursue workers comot
E go back to music again years later, for 2014, when im and one popular Ghanaian musician produce one song to let people know everything about Ebola.
Na like 1,031,200 fridge dem na im dis one fit power.
Instead of di aluminium casing featured in di iPhone 7, Apple bin move sharperly to one all-glass design for di iPhone 8 and 8 Plus.
As district head of southern Zazzau many feel say Sambo don get all di needed experience to take over from im father wey die.
Di house dey near new motor park for capital of di state Gusau and na very busy area wey make some pipo dey wonder how dem operate for dia secretly.
Ghana: Deputy Speaker ‘shoot-to-kill’ proposal against galamsey be ‘gbangbalu’ stra
Di first woman cari hot water she mix with Cameroon pepper, take pour for di 10 year old girl wey dey stay wit am.
China no dey allow plenty social media services to dey work for dia country including Twitter.9th November 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video,...
Dino Melaye: Nigeria Police dey wait to arrrest di lawmaker for im house 29 December 2018 Wia dis foto come from, @DINOMELAYE (INSTAGRAM) Nigeria police don commot say dem go tanda for Senator Dino Melaye domot until im show face for dem to arrest am.
Now many pipo dey para for di mata Many no happy wit di action of Femi Fani-Kayode wey imsef don be in 1990 appointed as Chief Press Secretary to Chief Tom Ikimi, di first national chairman of di National Republican Convention (NRC).
Deh di worry say since deh bring dem for kontri only goment tok-tok person say deh dey fain but e no tok wusia deh dey.
But e be like say for Lagos Nigeria, Boxing Day for some people na to jolly for di many beach dem wey dey di city.
Another thing we de for inside dis tori Bayelsa: Why we say parents go enter prison if dem no send dia pickin go school - Lawmaker23rd February 2018 Bayelsa want make Ijaw language enter WAEC syllabus2nd February 2018 Nigeria: Parents, send your pickin go school, or we put you for prison - Bayelsa Government23rd Februa...
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, BBC Governorship Debate Rivers State: Who be Victor Fingesi of di Action Democratic Party?, Duration 1,0029th January 2019 0:42 Video, BBC Governorship Debate Rivers State: Who be Dumo Lulu Briggs of Accord Party, Duration 0,4228th January 2019.
Bomb explode for di city and dem send me make I go cover di scene.
Di Head of Cosmetic den Household Chemical Department for FDA, Emmanuel Nkrumah, describe dis development den use of Glutathione pills as dangerous.
Di presido say anoda thing wey goment wan do na to include rural farmers for everything wey dem dey try achieve, dem go give farmers wey dey village access to different kain credits and build feeder roads to helep dem.
Godson Ikoku wey be Imo state police tok- tok pesin tell BBC say no bodi die during for di fire wey burn.
Women wey get PolyCystic Ovarian Syndrome: Dis na serious condition for some women wey no dey see dia period sometimes or even at all.
Gattuso when im bin still dey play, dem know am as hard man for midfield wey no dey tey before im vex.
Di team lawyer Yaw Boafo sef say dem don report di attack to football bodi CAF.
4 tins wey connect Kofi Annan to Nigeria Ghana beat Nigeria as most hardworking immigrants for United States How to improve di economy of di west African states and to improve cooperation between dem and Germany follow for why she dey do di tour.
But still, no be evribodi security officials go allow because of tins like Boko Haram palava wey still dey worri di kontri.
Tori wey bin don come out before bin suggest say HBO fit put more dan $50m for each season of dis new shows.
Di same punishment na im also dey for Internet fraudsters wey either by send electronic messages, or enta and use data wey dem store for computer systems.
Malta: Son of journalist wey dem kill dey vex Press Freedom Day: How e affect tori pipo Afta some few hours, she don go back online again write about dis abuse for her website, inside wetin she write, she yab di new prime minister say im dey insecure but she also laff hersef unto how she look.
But hotel restaurants, bars and night clubs must remain closed till further notice.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "You no fit force di pipo against dia wish" Another thing we de for inside dis tori Video, Sagbokodji Island community for Lagos say dem neva see light for ova 100 years13th May 2019 Di only reason why Nigeria neva ready for electric car17th April 201...
I no go election tribunal becos I dey desperate"
Why fuel scarcity red for Port Harcourt Police showcase knife and pillowcase suspect 'use' for PH Killings Tori be say Rivers State taskforce on road decongestion and military pipo arrest and impound some tanker drivers and dia trucks.
Her next tournament go be Mubadala Silicon Valley Classic for San Jose from July 30, as she dey prepare for di US Open around August.
18,000frs for porcupine, den we clean'am for dem", Mballa tok.
conference go torchlight how fake news fit affect Nigeria elections 9 January 2019 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI 16 February 2018, na important date for Nigeria as pipo go vote to elect new president and national assembly members.
Chukwuocha na Nigerian American wey be di Democratic candidate wey dey run for di Delaware House of Representatives to represent District 1.
However, if to say na "without prejudice" dem dismiss di case, e go mean say di complaint don cancel forever and di state no go fit re-file am again.
They are all later released once they are confirmed to be members of the media.
Cameroon: Explosions don nack Bamenda 1000 extra security don land Southern Cameroon Cameroon: We no pursue Nigerians Dis video na di latest one from all di plenti videos wey dey spread about di serious fight-fight for Cameroon.
Another thing we de for inside dis tori Harvey Weinstein: Dis kain sexual harassment dey Nollywood?18th October 2017 Emmys 2017: Wetin be di interesting things wey happen?18th September 2017 Video, Meet di 13-year old gele and make-up expert9th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli b...
Plenti rescue worker bin dey ground since Monday evening till midnight to rescue those wey trap for ground.
Na di same way pesin dey inherit SS Gene na im pesin wit di hemoglobin SC Genotype dey get am afta dem inherit di S and C gene from each of dia parents.
Wia dis foto come from, Getty Images Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dem later identify di couple wey just engage as Bhut' Hector and Nonhlanhla for South Africa.