text
stringlengths
21
14k
Power Book II: Ghost movie review and three main gist you gatz sabi Meet BBNaija new head of house & housemates wey dey up for eviction dis week Reaction to Nana Akufo-Addo as new Ecowas chiarmo Many West African leaders post goodwill message for di Ghana leader ontop im new appointment as new Chairman of Ecowas.
Students no fit cook and eat meat Cooking of any type for hostel na big no-no, even sef meat no dey allowed instead of meat dem dey eat tofu.
Wetin be di reason wey make kontris dey worry?
Na on December 29, 1992, Al-Qaeda carry out dia first attack for Aden, Yemen, di 1992 Yemen Hotel Bombings.
How City season waka Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Manchester City score 17 Premier League goals in di last 10 minutes for matches dis season City set Premier League record of 18 back to back wins and dem beat every oda team for di league dis season at least once.
Dr Hassane Atamo, wey be head of the government family planning division say "for Nigér, we get national characteristic wey be say na to born pickin, and pickin na sign of person wey get money plus power.
RT, share - Twitter, Instagram, Facebook, Snapchat.
But we go continue to investigate all of dem," na wetin di center talk.
Police issue statement say na electrical fault cause di school to burn but tori for town be say opposition supporters wey feel say dem cheat dem for di election begin scata before midnight on Sunday.
World Health Organization (WHO) don approve one vaccine wey fit prevent typhoid fever.
Skip Twitter post, 2 La flèche de Notre-Dame vient de s'effondrer sous les exclamations horrifiées des gens #NotreDame pic.twitter.com/kfLNt7rhsZ— Wladimir Garcin-Berson (@vladogb) April 15, 2019 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Notre-Dame cathedral: Macron don promise to rebuild di 850 ye...
Before na on eke market day wey no be Sunday dem dey do dia church service but because e no dey favour pipo wey dey go work, dem come change am to Sunday as dat na di day wey everybody dey free.
"Plenti of dem dey owe us and dem no wan pay ontop one month notice we give dem, odas don pay but dis ones no gree" na so she tok.
Wia dis foto come from, Twitter/Bagbalmaddie_ And others never forget.
Thousands of women dey protest for Togo
Another thing we de for inside dis tori Why EU dash Nigeria 120,000 trees15th August 2017 Nigeria Supplementary Election: Katakata, vote buying full ground remain - EU25th March 2019 Onnoghen: We no go allow foreigners dem chook mouth for our mata -Garba Shehu27th January 2019 EU court say make Hungary no test Nigerian...
Afcon 2019: Madagascar daze Nigeria 2-0 30 June 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Lalaina Nomenjanahary, we dey play for French Ligue 2 side Paris FC, score im third international goal Madagascar produce di biggest shock so far for di Africa Cup of Nations as dem waya three-time winners Nigeria.
England V Nigeria : Rohr don name 24 players for di friendly 30 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Super Eagles go play England Three Lions for Wembley.
Champions League: Ukraine pipo dey give fans free house
This gofundme is a huge Scam pic.twitter.com/n1HOhjgrPB— #kashamadupe (@kasha_madupe) March 6, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 As though the dollars they received to market a thief to Nigerians isn't enough, they have opened a Gofundme Account to help Atiku raise money to challenge the Presidential ele...
Ebola for DR Congo: Why e go hard for dis disease to vanish for Africa
A post shared by The Roots (@theroots) on Jul 29, 2020 at 12:04pm PDT End of Instagram post, 1 Di statement no tok how e die.
oko Haram ambush: How militant group deceive Nigerian Army to open barracks gate 16 July 2018 New Informate 17 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tori be say di Yobe State attack na di second Boko Haram do against di army in one week One tori pesin for Yobe State, north-east Nigeria ...
Mr Chris say dis two angles na strong pillar wey dis mata stand on and if dem sustain di argument plus come dey lucky for Supreme Court, na im be say dem go troway all di judgement wey rely on dat first judgement for di state high court.
Im retire as Brigadier General for di Nigerian Army.
Young Democratic Party (YDP) Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Okonjo-Iweala: Oil marketers kidnap my mama Another thing we de for inside dis tori Buhari 2019: Our mumu don do - Sowore10th April 2018 Nigeria wan give youths chance for 2019 elections1st February 2018 Nigeria 2019 Elect...
Basel shock Manchester United as dem beat di English team 1-0, Michael Lang 89th-minute goal mean say United go wait to qualify for di last 16 while second- position Basel destiny dey dia hand.
Dem fit extend di ban reach anoda 45 days.
Another thing we de for inside dis tori 'Men na scum' and other things wey Facebook no wan see for dia side6th December 2017 Social media fit destroy di way society dey work - Former Facebook oga13th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you29 minutes wey ...
E dey beg government to partner with am so dat dem go make di tractor available for more poor farmers for village.
According to tori, some pipo steal some rams in di night from sellers for Gwammaja and Naibawa areas, dis one come make oda sellers to dey extra careful.
Dem do di award to take honour Komla Dumor, di presenter for BBC World News, wey die suddenly at age 41 for 2014.
Di European champions next match na against third division Melilla for di Copa del Rey on Wednesday evening but e no dey clear if Lopetegui go still dey in charge by then.
All 59 pipo wey bin dey di plane die for di crash.
Chelsea midfielder Mason Mount appear for foto with West Ham player Declan Rice dey play one touch football even afta im team-mate Callum Hudson-Odoi bin test positive for coronavirus even afta dem tell Mount to self-isolate for 14 days.
Another thing we de for inside dis tori Cristiano Ronaldo: Juventus forward ogbonge Champions League display wey make pipo shout wow!13th March 2019 Barcelona 5-1 Lyon: 'Anything Ronaldo do, Messi go do am better'14th March 2019 Arsenal 3-0 Rennes: Pierre-Emerick Aubameyang na hero and Arsenal don reach Europa League q...
"Wen we dey bath, water wey park for ground go dey splash your body sake of say e no dey flow out well, di WC no get water inside so we dey go fetch water to flush toilet" na so one student tell our tori pesin.
Even for di 3-2 win over Libya during qualification for dis Afcon tournament for Egypt na di same deep green away jersey Nigeria wear play dat match.
Chrissy Teigen post why she decide to remove her breast implants
Another thing we de for inside dis tori FBI most wanted list: Nigerians, Russians, Chinese dey among di pipo America dey find for cyber crimes27th June 2020 Hushpuppi extradited to US: Ramoni Igbalode and Woodberry go face 'fraud accusation' outside Dubai - Police2nd July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate...
Aisha Buhari don enta back Nigeria afta long holiday
Late Chief Enukeme bin dey happily married to Iyom Mary Uzoaku Enukeme (Iyom Mmiliaku) and dia marriage dey blessed wit six children.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nnamdi Kanu How di rumour take start?
Haze - na di opposite of fog, on to say na when weather no clear because of some kain dust particles wey full for atmosphere so tey one to three kilometres space no clear.
'Prostitute' orangutan: Dem shave her hair, wear her makeup come force her to dey sex men
For dia daily official newsletter concerning status of di disease, di goment say 29 foreigners na im dey infected out of which dem don cure 18 and discharge dem from hospital while two don die and nine still dey under quarantine and treatment.
Onochie - #BigBrotherNaija: 'Government no get power to fix am' - Onochie 19 February 2018 Wia dis foto come from, FACEBOOK/LAURETTA ONOCHIE Wetin we call dis foto, Lauretta Onochie say Big Brother Naija na adult programme.
from Eniye Braide ADC govnorship candidate I be architect and I dey do plenti projects, I go bring peace because I get experience for dat one.
Oshiomhole - 2019 Election: Na PDP umbrella wey tear bring dis defection - Oshiomhole 5 August 2018 Wia dis foto come from, Presidency Wetin we call dis foto, Former Akwa Ibom govnor do twale give President Buhari for London Transfer season neva close for Nigeria politics afta 15 politicians run leave opposition People...
But di pipo say dem no dey feel any impact.
GPRTU say dem increase transport fares sake of de things wey dem dey need take run commercial transport services like petroleum den tins go up.
Chekole dey hopeful, despite everything, say im go find job wey fit am.
For Bola Akintehinwa wey be former Director General of Nigeria Intelligence Agency (NIA), South African leaders and those for African Union don fail to find lasting solution to di problem.
Make we check some of dis kain things.
First im say im doubt di threat of coronavirus.
Africa: See how stars abroad dey feel home dis season
Di Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA) bin tok say, na pipo wey come tiff oil start di fire, as dem bin dey try to escape security operatives.
Another thing we de for inside dis tori 2:54 Video, Jeremiah Addo: Meet Ghana two year old wey fit be world smartest kid, 2,5426th March 2019 Ahmed Hussein-Suale killing : Ghana Minority call on law enforcement make dem arrest Kennedy Agyepong now-now21st January 2019 Offa robbery suspect wey die show say my hand dey c...
For now, dem never report any suspected case for Nigeria although Ivory Coast and Kenya dey monitor pipo two pipo wey land dia kontri from China recently.
Another thing we de for inside dis tori 2019 JAMB: See di approved CBT centres dem wey near your domot plus oda tins you nid to know10th January 2019 WAEC, NECO, JAMB, NATEB: Graduate wey don write O’Level exam 17 times say make pipo no give up for life29th March 2019 2019 UTME : JAMB dey draw ear give candidates say a...
Ghana traffic police go start wear bullet proof vest den carry guns Ghana Parliament drop de chamber "Ah no know de details wey ah no dey speak give any bank.
Di vanishing messages go show wen dey click pesin user profile foto.
Di police oga add say after dem finish dia investigations dem go charge am to court.
Isaac Wonwu of Labour Party say if im win say im go establish micro industries, technical training centres wia pipo go learn beta handwork and encourage different different agricultural business with micro finance bank wey go give pipo loan to start business but e go give women 80% and men 20%.
For di first time, di former President explain wetin really happun before Army carry out di massacre for Odi, Bayelsa state for 1999 where nearly 2,500 villagers die for soldier dem hand ontop im order.
"For stop dis situation make e no bad pass, ah di ask goment for do independent investigation how army and Ambazonia fighters di mash-mash pipo dia dignity for ground".
Wia dis foto come from, PA Mr Basu say make people shine their eye well-well because police no ready to change di extra security wey dem don add for di area.
Elephant kill illegal hunter, lion come chop am Dem don capture Black Panther for Kenya Dr Chong Chi Ting for Fooyin University Hospital tell BBC say im been "shock" when im drag di 4mm insect dem comot wit dia legs.
Di EU commissioner say Nigeria dey play big role for Africa and di whole world for economic, social and oda areas.
Dem say communities for di area no fit use dia land farm because of am.
Di matter never finish as everybody, Kaduna government plus di teacher dem go wait till next year wen di case go resume for 6 February.
During her nearly two terms in office as attorney general, Madam Harris gain beta recognition as one of di Democratic party rising stars, she use dis moment to pusg her election as California junior US senator in 2017.
Some pipo also gada for di side of di riveR and some stand ontop Howrah Bridge for Kolkata (wey dem dey call Calcutta).
For di interview wey im give Mr Morgan, di American president say Prince Harry and Ms Markle look "like a lovely couple".
End of Facebook post, 5 Engineers start dey build de Adenta-Madina footbridge after residents do massive dema some vehicle kill one West African Senior High School student.
Im study Law for University of Ibadan and attend Nigerian Law School between 1987/88 before dem call to bar for 1989.
Di accident bin happen on October 21 when one car jam eight people wey bin dey pray for side of road after tyre burst.
pic.twitter.com/XLF5oTUIUV— Nigerian Army (@HQNigerianArmy) April 10, 2020 End of Twitter post, 1 Dem say im go dey direct and monitor all di operations from di theatre command and oda army operations across di kontri Another thing we de for inside dis tori Buhari in Maiduguri: Youths boo President Muhammadu Buhari aft...
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Olusosun Fire: 'Di smoke dey wound pesin' Johnson Onor wey be lecturer for Federal Polytechnic, Oko,talk say breeze fit carry fire from oda place enter refuse dump or e fit be say pipo fit don pour kpako wey carry fire inside.
oronavirus: Ghana 'fake doctors' dey sell 'cure' Dem no support media player for your device Coronavirus: Ghana 'fake doctors' dey sell 'cure' 29 June 2020 One underworld of quack doctors and fraudsters dey hide under di coronavirus pandemic to make money by selling fake coronavirus cures.
Onah say, ARP dey try change how villages dey take initiate dia girls to become women.
Di international team tok say dis new findings support di motion wey be say wetin dey make you thin dey your bodi and no be by your power.
Di Republican strategist and veteran pollster, don serve for four years, dis one make her di highest-ranking woman for di White House.
#shesaidado #adamaindimiwedding #presidowedding #adamaindimi #presido #indimiwedding #arewawedding #northernwedding #northernbride #bighweddings #bighstudios #bigh #jideofstola #hermosa #hermosabride #arewafamilywedding #adamamalik #shesaidado2020 #adamanalik2020 #adamaindimiwedding2020 #am2020 #hauwaindimi #rukymama #...
Another thing we de for inside dis tori Anthony Joshua don record im 22nd boxing victory wit Povetkin win23rd September 2018 Deontay Wilder don agree to fight Anthony Joshua for UK12th June 2018 Tyson Fury and Deontay Wilder dey use red eye find Anthony Joshua2nd December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate...
According to NDLEA, for di last three years, na Kano dey top list of states wey dey use drugs pass for Nigeria.
Russia bin dey part of dem before?
1,000 pipo fit don catch cholera for northern Nigeria Nkechi Ogbonna Visual journalist, BBC Africa 31 May 2018 Wia dis foto come from, STEFAN HEUNIS Di states wey dey north-east Nigeria dey face serious gbege as cholera just dey spread dey go.
Three ways how vote buying dey happun So enta street to find out wetin dey make pipo sell dia vote and how much pesin go pay to buy your vote for Nigeria..
Wetin we sabi about di 'herb' inside Madagascar coronavirus cure African kontris wey don receive Madagascar coronavirus 'cure' Presido Buhari insists say im go listen to science before allowing Nigerians to take traditional or any new medicines.
Di 30 books challenge na for pikin between di age of 4 and and 16 to encourage dem to read 30 books in 30 days during di long holiday.
According to di latest data wey di Nigeria Centre for Disease Control release for 24 April, di kontri get 1, 182 confamed cases of coronavirus, 35 deaths and 222 don dey discharged.
Another thing we de for inside dis tori AWCON 2018: Nigeria Super Falcons beat Cameroon Lioness for semi finals to qualify go finals Nigeria Women national football team, di Super Falcons win Cameroon Lioness for Tuesday semi-finals.27th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 h...
Naija pipo enta social media dey para afta Federal Airport Authority of Nigeria (FAAN) announce say from 1st of April "all di old yellow card go dey invalid" and new e-yellow card go comot.
Before now, Tok tok pesin for di ministry of education, Ben Goong, say di special visitation panel wey Preisdent Buhari set up suppose submit dia report in two week time.
e tok Prof Prof. Akpofure Rim-Rukeh say di election dey truly contested.
ria vs Tunisia: Ighalo goal give Super Eagles third place victory 17 July 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Nigeria don win all seven third-place play-offs dem don ever play Odion Ighalo score early third minute goal to help Nigeria finish third for di 2019 African Cup of Nations for Egypt.
Dis na according to di list wey Nigeria government release on Tuesday.
Di oda four dem don release dem.
Di Isreali military bin shoot down di drone come strike some Iranian targets for Syria sake of say dem no respect Israel authority.