text stringlengths 21 14k |
|---|
Eastern Nigeria Architect Obinna Ogbuokiri, wey get real estate company say, for di eastern part of Nigeria, you fit build three bedroom flat wit 5 million Naira for eastern Nigeria. |
Goment dey tok say dem go send dem decision give football join bodi for Africa wey be CAF and FIFA. |
Another thing we de for inside dis tori People wey die for Lagos boat accident don reach 1221st August 2017 Ghana don increase waterside patrol afta boat accident kill 114th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Kenya TV shutdown: Government never obey court order |
"Dem dey blackmail pipo wey dem no want make dem use dia free mind choose which platform dem wan pursue dia ambition and dem dey harass those wey dem sabi say if dem leave APC e go affect dem for di elections wey dey come," im tok. |
Very small part of her market still dey come from China and her pikin dey plan to use social media sell am but she say di moni no go too reach anywia. |
Di Catholic priest also add say di wahala wey di kontri go face, e never see for di 58 years for di existence. |
Oghenewaire share her journey into Law and how she dey motivate herself and oda pipo wey dey disable like her. |
Coronaviruses na zoonotic, meaning say na from animals na im humans dey contact di virus. |
She believe say di door dey open for any another woman wey wan enter military. |
"Across all di tribunals for di konri, di issue dey always be wetin be di relationship between di power of tribunal to dismiss petition wey dey abandoned and di constitutional provision wey say interlocutory matters wey concern jurisdiction must wait until di final judgment." |
Di KNH management must change dis." |
Why dem dey thief deadi bodi for Kano cemetery Why Kano Special Adviser on Graveyard mata resign from Ganduje goment Kano youths dey vex wit police wey no allow dem protest "Most charms for dis part of di kontri dey get perfume or some kind of scent wey dey attract scorpions or some insects, so when we come in di morning and we see insects circle a particular place we go go dig up to comot di charm." |
'Let my pipo go'- Buhari to South Africa Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Professor Nwokoma Ndubuisi, wey be sabi pesin for economy say 'If katakata happun between south Africa and Nigeria, both kontri get price to pay for business mata' Im add say South Africa go suffer pass as dia investment for Nigeria pass wetin Nigeria get for dia kontri. |
Wia dis foto come from, Getty Images Di way forward Oga Rollas say na unto dis 'appeal' sick actors dey make ginger di union to launch foundation wey go helep im members. |
Coachella: 5 tins wey Beyonce do wey scatta pipo head My sexelency no mean say my fans dey sleep around Na Beyoncé first post di news ontop her Instagram and Twitter wey make her fans begin ginger. |
Di 2019 African Cup of Nations dey happun for Egypt and di last time wen dem win di tournament na 2013. |
"As I dey see am Fulani dey among di languages wey fit die in di next few years because most Fulanis now na Hausa dem dey speak." |
During di 9 months wey woman go carry belle, her bodi no go shed any egg and dis na di same tin wey some contraceptives dey do too. |
According to di Speaker of US House of Reps. "di manifesto of mistruths wey dey inside page afta page of di address tonight suppose be a call to action for everyone wey expects truth from di President and policies worthy of im office and di American pipo. |
Six weeks afta im score di first goal for di club, di teenager get im second and third as Stuttgart win 3-1 away for Baden-Württemberg neighbours, Freiburg. |
"In dos days I bin get planti No, but I dey use to dat," e tok. |
Flight Z92100 bin dey go di capital Nur-Sultan from Almaty, wey be Kazakhstan largest city. |
On her part Janine tok say dis na her first time to visit Africa and she happy with how pipo dey treat her. |
Parscale dey in charge of Trump online campaign for 2016, Although Trump don show interest to contest again for 2020 on di very day of im inauguration into office, e no dey common for president wey dey office to hire campaign manager when election no go happen till three years time. |
End of Facebook post, 1 Di reports claim say Manchester City don break Financial Fair Play regulations afta dem increase di worth of one multimillion-pound sponsorship deal. |
Argentina don ban any flight for dia kontri till Septmber and one UK minister don press pause for international waka. |
"We respect de day and de pipo weh de fight di war, and e bi normal say deh wan make all de young pipo know de importance for dis day". |
Dis na di first time di organizers of Big Brother show dey introduce dis method for di history of di show. |
Walter Onnoghen: Federal goment don close case for Code of Conduct Tribunal |
Wia dis foto come from, Instagram/@mSaGBANIdAREGO Wetin we call dis foto, Agabni Darego and Husband Ishaya Danjuma Agbani Darego Ogbonge Nigeria model and Miss World 2001, Agbani Darego, waka go Morocco marry Ishaya Danjuma di son of billionaire Theophilus Danjuma, for April 2017. |
Skip Twitter post, 1 Coming next week in bookshops all over the world, my book, #MyTransitionHours pic.twitter.com/ttWY7Xh0pJ— Goodluck E. Jonathan (@GEJonathan) November 13, 2018 End of Twitter post, 1 Wetin dey inside di book? |
International flight resumption Nigeria: Sirika Hadi list rules wey passengers must follow afta lockdown date of 29 August 18 August 2020 Wia dis foto come from, NCAA Nigeria goment announce say international flight for di kontri go resume on 29, August 2020 but wit conditions for passengers. |
Mathias twin brother Florentin Pogba dey play for St.Etienne inside di French league. |
Another thing we de for inside dis tori 2:17 Video, Nigeria students in Bosnia: Goment don threaten to petition UN, EU, HRC, Duration 2,1719th December 2019 Ekweremadu attack: German police dey investigate four pipo22nd August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
A post shared by Mo Abudu (@moabudu) on Dec 22, 2018 at 3:01am PST End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram Best News of the year!!!! |
Nigeria Airport Authority dey frown face on top how supporters and loyalists of one politicians break enta Sultan Abubakar III International Airport, Sokoto on Saturday August 4, 2018. |
Olamide & Lil Kesh didn’t just go beyond the line, they landed in the dustbin of history’s trashiest artists.— Ayò Bánkólé (@AyoBankole) December 21, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Olamide and lil Kesh legit said `we go do blood' in lego Benz. |
Wia dis foto come from, Getty Images Facebook Talk talk woman for Facebook say di tools wey dem get like Parents Portal, Privacy Basics Tool and Safety Center dey easy to understand for both di pickin wey dey use di program and di parents wey dey use am. |
Court for Nigeria capital, Abuja don gree with government say indigenous People of Biafra (IPOB) na terrorist organization. |
oronavirus: Stranded Ghana students for Wuhan receive food from goment 3 March 2020 Wia dis foto come from, Ghana Kenke food Wetin we call dis foto, Ghana Food Item Ghanaian students for China start to dey receive food items wey govment promise say dem go ship give dem after dem dey stranded for Wuhan, wia coronavirus take start. |
Deh tok about de bad roads dem for Northwest even as son of de region na Prime Minister, den condemn how pipo di steal goment moni. |
George Elanga Obam, minister for decentralisation and local development weh e bin di pass for West region go for se area and order make deh give FCFA 25 million for Bafoussam II council Another thing we de for inside dis tori Over 1000 pipo di die everi year for road accident for Cameroon - UN Road Safety Boss23rd August 2018 Cameroon ship accident: 'Ah loss ma two sisters and two pikin dem for ship accident'27th August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, His Excellency, The President, First Secretary of the Party, Head of State and Government, Commander-in-Chief of Zimbabwe Defence Forces remains in power For Zimbabwe, dis na how goment media dey call dia former presido: His Excellency, Di President, Robert Gabriel Mugabe and Commander-in-Chief of the Zimbabwe Defence Forces. |
Im don build another app wey im hope go compete with Facebook own. |
Nigeria say Ghana dey take dia relationship for granted and dem beg dia citizens wey dey Ghana make dem remain law abiding. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria flood 2018: We don turn homeless - Victims21st September 2018 Nigeria flood 2018: Goment don give assurance to helep pipo wey flood don affect19th September 2018 Nigeria flood 2018: Dis year flood fit tie wrapper pass di wan wey happun for 2012 - NEMA19th September 2018 Nigeria flood 2018: Schools wey just open for Orashi region for Rivers state fit close sake of flood20th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Example for de tori na officials weh deh make CAF take away host rights from Cameroon and Chantal Biya no gree make deh punish dem, according to Jeune Afrique. |
Osinbajo: 100 days as Acting President |
Vaccination cause 80% drop for measles deaths between 2000 and 2017 worldwide, according to WHO. |
How di 2017 CAF Awards take happen |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di gbege wey happun dia start last Monday and lead to attacks on foreign shops. |
Zimbabwe: 'Make una take am easy' |
"All goment appointee, legislators, politicians and oda civil servant dem must ensure say dia pikin school for di kontri and if dem go take dem abroad, dem must prove and show how dem get di moni," Na so Ogun tok. |
SG Neymar go fight Barcelona for court 23 August 2017 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Neymar yab the ogas dem wey dey in charge for Barcelona for Monday Paris Saint Germain (PSG) striker Neymar say im don ready to go court go battle Barcelona, after im former club announce say dem carry am go dia. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Opposition leader Raila Odinga Why Mr. Odinga pull out? |
Instead dem replace am with special prayers broadcast from mosques so dat pipo go get some sense of di occasion as pipo dey for house to observe di Eid prayers. |
Afta dem escort Cardi B wey no shoe dey her legs comot, she even get mark for on top of her eye. |
Di Immunisation Officer add say dis immunisation campaign dey also introduce second year vaccination for Nigeria to protect and cover di second of life for pikin dem, cover pikin dem wey no take di vaccine di first time dem give am, strengthen di routine immunisation programme wey already dey ground and also help polio and oda vaccinations especially as e remain small for Nigeria to get stamp to dey polio free. |
Dis one mean say di doctors bin wan begin see payments of part of their salary wey government dey owe dem first. |
Another thing we de for inside dis tori Kano election bloody, Atiku complain intimidation for state re-run across Nigeria23rd March 2019 Kano Govnorship Re-run: INEC don declare Abdullahi Ganduje winner of election24th March 2019 Supplementary elections: Kano PDP say make INEC cancel di rerun23rd March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?32 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Goment add say, no oda authority weda from state, executive or legislature get legal authority over di mata of defence. |
13C, Hauren Shanu, Near Zone 1 Police H/Q Before Kofar Gadon Gadankaya, Kano State KANO Audu Bako College of Agriculture, KM 56, Along Kano- Daura Road, Danbatta, Kano State KANO BMG Institute of Information Technology, N0. |
After im be king for 25 years, Mansa Musa die for 1337. |
BBC and Channels TV launch first collabo production APC don dissolve di party National Working Committee Ghana earthquake: 'Di ground start dey move wey e shake three times' Di chief digital officer of MTN Nigeria, Srinivas Rao say: "We dey proud of dis collabo. |
America military fit swell for Africa Nigeria: Islamic State say na dem attack Yobe military base Na so di maps dey show wetin be like structure of foreign military bases, as soldiers move around inside. |
Meningitis be swelling of di membranes (meninges) wey dey surround di brain and spinal cord. |
Skip Twitter post, 2 You actually only need one yellow fever vaccination in a lifetime. |
Man City dey on 95 points and Liverpool dey on 94. |
"Di solution in my opinion na for goment to provide jobs and oda engagements for jobless pipo, dis go make dem busy and take dia minds off criminality like rape and oda things." |
For im time wey begin around 1970, Kelani make big feems like; 'Ko se Gbe (1995)' 'Oleku (1997)', 'Saworide(199)', 'Thunder Bolt: Magun (2001)', 'The Campus Queen (2004)' and 'Maami (2011)'. |
Trump yab Beto O'Rourke say im 'quit like dog' |
While Mama Hajara and her twenty pikin plus husband dem live and manage for just three katako rooms wit poor living condition. |
Mugabe leave '$10m cash' wen im die 3 December 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Robert Mugabe marry Grace wey be 41 years im junior for 1996 Zimbabwe late President Robert Mugabe leave $10m (£7.7m) inside bank and several properties for di capital, Harare, according to di state-owned Herald newspaper. |
Before government announce de moni, party dem bi don already look for moni for banner, flyers other things as some parties start campaign for Saturday. |
But afta some treatment di hospital say she dey okay. |
BBC Africa tori editor, Will Ross report say nobodi don make any contact with di ship since on Thursday. |
"Use lip balm," na wetin Doctor Okoro talk as she say no be only bae suppose fine, even boo go try step up. |
Wen im retire for 1985, im bin dey collect im army pension till 1999. |
Skip Twitter post, 1 "Tonight we celebrate the kid that came here at 18, retired at 38 and became probably the best dad we've seen over the last three years.” pic.twitter.com/0sS7e91cuz— Los Angeles Lakers (@Lakers) February 1, 2020 End of Twitter post, 1 "To sitdon hia to do everything plenty-plenty hours, di determination to dey great as like e be "Tonight we dey celebrate di pikin wey come here 18 years of age, come retire at 38 and become di best papa wey we don see over di last three years." |
E no dey possible make sun no touch person bodi at all but Ms Adeosun dey warn make people make dey always rub sunscreen for dia bodi if dem know say dem go dey tey inside sun. |
Di drug dey cut di duration of coronavirus symptoms from 15 days down to 11 for clinical trial for hospitals around di world. |
#PrayForNigeria: Nigerians dey vex for dia leaders for social Media |
E say dem don report di fire incident give police for Rivers State. |
But question wey everyone dey ask be where dis instruction to lock en office dey come from? |
Oga Gambo Isah say im no know why tori pipo dey report say police don arrest di suspects, say wetin im statement tok na say "interception" happun. |
Now eight years later, dem don get four pikin (North, Saint, Chicago and Psalm), Kanye West wan run for President of di United states and Kim Kardashian dey train to be lawyer. |
Im release long statement wia im tok how di kain treatment im receive from di German Football Association (DFB) don make am "no longer want to wear di German national team shirt". |
Calling him that is another form of RESPECT and it doesn’t change the fact that Muhammadu Buhari is President, Federal Republic of Nigeria till 2023. |
Nnaemeka also encourage Nigerians to do dia own part. |
Di organisation don chop yabis say e no dey show di current state of global politics or economics. |
Answer to dis, and oda kwesions Dey admit e den diagnose e wit coronavirus pneumonia afta two days and university di helep e for put smile for e face, di report for e family and Cameroon embassy. |
Police don charge Wayne Rooney for drink-driving |
Gaga also get one track with di group Blackpink. |
Dat na why President Ellen Johnson Sirleaf say dis na di election wey go show say true-true, Liberia people don mature. |
Dis no be di first time di royals dey take legal action against tori organization. |
Another thing we de for inside dis tori Bukola Saraki port to PDP 'go burst katakata for Senate wen dem resume'1st August 2018 Bukola Saraki: How 38 House of Reps members, 15 Senators dump APC party24th July 2018 Dino Melaye: Why I no fit call am 'clown' - Bukola Saraki31st July 2018 Bukola Saraki: 'Afta 1018 days waka pass, las las Supreme Court don free me'6th July 2018 Bukola Saraki: Nigeria politics don turn to football?1st August 2018 Bukola Saraki: Dino, Kwankwaso, odas, how many times dem decamp from one party to anoda24th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
aira Marley: Executive Jet airline flight mistake Naira Marley real name to be Fashola Babatunde during Abuja concert inside Jabi Lake Mall Olaronke Alo Broadcast Journalist, BBC Pidgin, Lagos 16 June 2020 Wia dis foto come from, Twitter Nigeria singer Afeez Fashola AKA Naira Marley don react to one airline claim say dem mistake im name to allow am use dia private jet inside to fly inter-state during lockdown. |
"Make separatists leaders direct dia fighters for stop for attack and abuse civilians," de rights group tok. |
One Australia media 7News post for twitter: "How your beard fit increase your risk of Coronavirus." |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.