text
stringlengths
21
14k
ria na third for kontris wey suffer terrorism for di world 21 November 2019 Wia dis foto come from, AUDU MARTE One report on terrorism say Nigeria dey among di top three kontries for di world wey terrorist dey worry.
Wen she over tok wetin you do weda na mistake or success Wia dis foto come from, Getty Images You don eva see your mama use you dey brag before?
So far di patient dey clinically stable and neva show any serious symptoms and dem di manage am for di infectious disease hospital for Yaba, Lagos, according to Nigeria Federal Ministry of Health.
But for dis Sunday, road dry like crayfish.
Another thing we de for inside dis tori Chelsea 0-1 Manchester City Kevin de Bruyne score with sweet shot as Manchester City win Chelsea to go back to di top of di Premier League.30th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Oranges get Vitamin B, potassium, Phosphorus, Magnesium and copper.
EMA - Nigeria flooding 2018: Flood don chase almost 2 million comot for house - NEMA 11 October 2018 Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO/AFP/Getty Nigeria National Emergency Management Agency (NEMA) on Thursday confam say 1.9 million Nigerians don become internally displaced pipo inside dia own kontri afta flood hama twelve states.
During di slave era, dem ship hundreds of Africans to America and Tene find out say her ancestors na part of di slaves.
"Price of goods and service go increase, transport too go dey expensive".
She say after dem chop lunch together with im children, Weinstein invite her go bedroom and na for dia im come ask her if she want make im massage her, rub her bodi.
Another thing we de for inside dis tori Senegal, France dey meet on top education for girls1st February 2018 Macron: Make we join hand stop human traffickers30th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
According to di chief, di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year.
Huawei: Google don force competition for Android upon demsefs
"Management start dey engage to look at de best solution to de disturbances wey happen.
She say wen she see Joy, she claim say her boyfriend give her belle come say im no go marry her again because she dey misbehave but as tins be, she no fit take care of di pikin again say she wan sell am.
Another thing we de for inside dis tori Ghana gov't announce 'dumelo tax' on luxury vehicles den 35% tax on Ghc10,000 upward incomes Finance Minister reveal say government no increase VAT rate contrary to claims by opposition NDC.19th July 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers33 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
But e no dey clear how dis new team go work with di rest of di commission or di kind power dem go get.
Very promising for wetin im dey do."
Editorial lead for Nigeria, Bilkisu Labaran, talk say im dey happy because the new language service go dey for young people wey dey always dey online.
Skye Bank: Corporate Affairs Commission website show say Polaris Bank no dey registered
If driver no pay deh fit spoil e motor and sometaims drivers di beg say deh go pay afta if deh nova get de moni.
Court go hear di mata on Nov. 4 at 10 a.m.
Along with her broda wey be medical doctor himself she decide to find out for herself wetin dey really happun wit women wey dey rural areas for Nigeria wen dem wan born.
People dey estimate say na only four of di top law firms for Ghana dey control more than half of di legal market for di country and no be everybodi get di kain money wey dem dey charge.
Wia dis foto come from, Nigeria Police Wetin we call dis foto, Police show tori pipo di suspects dem don arrest Di robbery bin happen on 5 April 2018 for Kwara State, northcentral Nigeria, and police say na 33 pipo bin die and say dem thief millions of naira from banks and cari 21 AK47 police guns.
Another thing we de for inside dis tori Apapa Lagos Traffic: Govnor Babajide Sanwo-Olu make 'U-turn' say im no promise to clear di area in 60 days19th June 2019 Commonwealth Travel warning: Nigeria dey safe - Police reply UK goment20th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Mary say she be beta source for all dis informate because she don see am as "first hand witness for plenti-plenti holidays togeda as family".
47 years-old Amunike dey replace local coach Salum Mayanga wey bin dey in charge since last year.
Di way Gove dey answer questions go give opposition more missile to take fire government on top di way e don handle di case.
As Netflix dey talk say e go be dia last season, many reports say di producers don plan to end di series tey-tey, even before all dis wahala start.
History of de Ghanaian 'kente' cloth wey turn iconic symbol of Black race
Because of how tins slow for di checkpoint, traffic for di area come tight and pipo dey complain say dem dey traffic for four hours yet dem neva fit go dia work area.
Di NDC make ready for victory in 2020. "
Another thing we de for inside dis tori Anthony Joshua don record im 22nd boxing victory wit Povetkin win23rd September 2018 Ghana Boxing: Bestie Samir blow Banku throway22nd October 2017 Ghanaian boxer ‘Royal Storm’ Dogboe be new WBO Super Bantamweight Champion29th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Video of Ahmed rescue don go viral across northern Nigeria as many pipo continue to discuss wetin happun to am.
For Africa, na only 3% of women and girls for di whole continent na im dey inside prison.
''Sake of say pesin na presido no mean say im no get right to keep part of life secret.''
Queen Amina of Zazzau: Di first powerful Nigerian woman Alake of Egbaland Ademola II comot for im royal stool sake of powerful protests wey Egba women bin do on top harsh tax and abuse wey dem suffer for di hand of British colonial authorities.
Dis na one of di reason why dem arrest Huawei chief finance officer Meng Wanzhou for Canada las year.
At least 1.7 million pipo dey di direct path of di cyclone for Mozambique and 920,000 don dey affected for Malawi, according to UN.
Another thing we de for inside dis tori Video, Why Femi Opabunmi no dey play ball again17th April 2018 Video, Meet di girls wey wan win gold for senior Olympics21st April 2018 Video, Ugo Monye, di ogbonge tailor wey break internet wit Ebuka agbada24th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ghana: LGBT community say make Parliament open referendum on gay rights Ghana go fit legalise homosexuality in 10 years - US Ambassador Why Denrele Edun wear woman cloth for Magazine shoot She say anti same-sex laws wey don dey UK before-before na im some kontris for Commonwealth still dey use today, say "those laws dey wrong dat time, and dem dey wrong now."
Gbege don increase for di English-speaking regions of Cameroon after people begin do protest say dem wan comot for di country.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis 'visa' rules na measure for secure and give protection for pipo But de Centre for Human Rights and Democracy for Africa say dis new information na for poke nose for pipo dia privacy.
Wetin we call dis foto, Under di Executive Secretary Usman Yusuf NHIS don introduce some reforms HMOs must show say dem get enough capital, staff and even good office before NHIS go gree allow dem work.
"If you claim say you dey among pipo wey sign di petition, we go ask for your permanent voters card wen you come, we go come use di card reader to verify weda na you get di card , den we go verify you," im talk.
"Dis message na to categorically inform di Christian leaders, di general public and all lovers of truth say CAN or di President of CAN no approve and no know anything about di solidarity visit."
Madam Trent na professor for health wey dey teach for di Drexel University afta she collect her PhD for US.
Afta di barrier any where passengers go, whether na screen or di departure lounge di marker for di ground go guide dia sitting arrangement, dis na to help dem know wia to sit or not.
End of Facebook post, 1 During dis coronavirus lockdown plenti reports dey come out of animals wey no dey take advantage of di empty public spaces to come out with fear.
Articles 22 and 30 of di Vienna Convention on Diplomatic Relations say di premises of di Mission as well as di private residence of diplomatic agent go dey untouchable.
Wen dem see pesin wey finish as best for im department cari yam and fowl, dem begin wonda weda I be native doctor.
All eyes go dey on Oussama Darfalou against Wydad.
Wia dis foto come from, Seth Kofi Adjei/Adom FM Madam Hawa Koomson talk say "I no fit sit and watch people who no dey come from de constituency register and vote for Kasoa so I decide say I go de polling centre to ensure foreigners no go register."
Wia dis foto come from, Getty Images Di tin pass Princess power sotay, she no know wen she cari her two leg begin try comot from di hall.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Paper wey ICC take announce di investigate say hundreds of people na im disappear inside di country, and thousands na im Burundi government dey torture and dey hold for cell.
Di Imo State government argue say na when Zuma still be South Africa president dem put im statue for di state.
De agency Deputy High Commissioner, Kelly Clements when e di launch de UNHCR appeal say: "Boko Haram crisis di drag and e no di finish.
Egypt's State Information Service don demand say make BBC apologise because di tori na fake.
Hearn tell Sky Sports News say e dey fair to tok say Joshua and Fury don agree to di fight and dem also dey in agreement on top di money Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, British-Nigerian boxer Anthony Joshua But e get some things di two boxers gats do before dem face each other.
Deh side-line Anglophones, Francophones plenti pass, list for some groups na mostly ruling CPDM party mimbas, deh get for discuss form for state, na some of de tins weh kontri pipo di tok about as PM di take proposals from kain kain pipo and groups before de D-day.
Col. Onuka interest na for di Tourism sector of di state.
Na just last week Eboue open mouth talk say water don pass garri as court order am to give im former wife all im property wey make Eboue broke.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 "DSS no really need permission from di office of di president for all cases before dem go fit do dia work wey dey inside Nigeria constitution - wey be di foundation of di democracy of di kontri since 1999.
#BBNaijaReunion pic.twitter.com/NXqWkwmMby— b_okene (@Cocolahott1) July 6, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Seyi apologized for calling you a Puta.
DI incident make dem to ban English clubs from European football for five years.
Comrade Ali say dem don visit Dawakin Kudu, Dawakin Tofa and Kumbotso villages and dey plan to visit more for Kano and for many of di villagers, na dem first bring news of di disease to dem.
'Scarcity of small money na problem for Nigeria' - Analyst Nigeria: Millions fit loose money as BVN deadline don land If you be pesin wey de yenta danfo wella or climb okada wen you dey waka, you for don notice say N100 change no dey pure at all.
He also praise President Akufo-Addo sake of in role in di peace talks between opposition parties den government for Togo.
Breaking: Govnor Ortom don win Benue state govnorship election Kano bloody, oda states rerun na helele But dem don announce all oda local goment own.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Di same day, doctors for Algeria dia capital Algiers enter street as part of dia two-month protest against by-force civil service.
olice charge two people plus rape after dem sexually assault British girls on school trip 27 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem still dey find di third suspect Ghana Police charge two men plus rape den other offences after dem rape group of British schoolgirls last year December.
Wetin dey shock me be say after three hours of advice she still tell me say she no get much to tell me."
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Cameroonian student for China don test positive3rd February 2020 Ebola virus don reach Cameroon?31st January 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Dem born di retired soldier for August 23, 1950 for di region of Segou.
Oga Nabasu no make am clear whether dis new labs wey goment wan build, na for academic purpose or for students to come do medical tests, or both.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mathias and e twin Florentin follow dia brother Paul Pogba kiss di world cup after France win am for Russia 2018 Mathias dey play senior professional football for im kontri Guinea.
Dillibe Onyeama: Eton college apologise to Nigerian ex-student for racism 23 June 2020 Wia dis foto come from, Dillibe Onyeama Wetin we call dis foto, Dillibe Onyeama na di first black pesin to finish school for Eton Di headmaster of Eton College don tell di BBC say belle turn am ontop racism wey di first black person to graduate from di ogbonge British public school experience.
3.Submission for entries go open on Thursday 1 August, 2019.
Rihanna say she and Drake no be friends
INEC - Nigeria: 700,000 youth go conduct 2019 elections - INEC 28 August 2018 Wetin we call dis foto, So pipo wey come Uniport go spread di good news give oda youths for south south Nigeria.
Military source confirm say deh kill plenti fighters.
Posted at 15:22 7 October 201915:22 7 October 2019 Prof Gyampo cry for twitter Ghana lecturer wey show for BBC Africa Eye/BBC Pidgin Sex for Grades video cry for Twitter video Ghana lecturer wey show for BBC Africa Eye/BBC Pidgin Sex for Grades video cry for Twitter video Di video wey @awww_ghostTears post for Twitter wey BBC Pidgin no fit verify show one of di lecturer wey appear for di #SexForGrades video dey cry.
ameroon woman dem wit disability use fashion show preach gospel for access 2 April 2019 About two million pipo di live wit disability for Cameroon according to World Health Organisation and most of dem no dey fit enta some buildings.
granted its up to us to go outside that knowledge and learn for ourselves.
Coronavirus vaccine: Scientist say "we get for know weti di make pipo well afta deh take Cameroon Archbishop COVID-19 concoction"
A good World Cup song (preferably by Sharkira) like don’t tell me that Nicky Jam and Will Smith song is anywhere close to being a good World Cup song because it isn’t.— Your favourite Colombian (@KikiTheKooky) July 7, 2018 End of Twitter post, 3 But no mata wetin happen to im career of rap, fans no want make e stop social media, because he dey jiggy with di social.
Dem want make dem chook eye and probe wetin police do.
Tanjoh bi kweshion why separatist fighters di force villagers for contribute money for them and deh tag e black leg, shoot e for leg e bleed die .
Hauwa must have hoped the country she served would save her, cried everyday but to no avail.
Fingesi say make una remember say we wan pursue poverty and give pipo education and stop tif-tif of Rivers pipo money.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari How May 2017 and May 2018 wan resemble Presido Buhari no gree tell Nigerians last year which sickness dey worry am, but im talk say di way di sickness gbab am im neva see before.
Area boys for Delta wey gbab Sea Lion drag am for road don enta 'hot pepper soup' Tori be say recently, attacks and killings of innocent citizens inside Avwon, Agadama and Ohoror communities for Uwheru Kingdom don dey happun.
Twitter don kolo sake of KFC marriage proposal Man wey marry two women at di same time Onojuyigbe gree wit oga Joseph say make women no even try dey blame diasef say na dia fault di man dey look outside.
FESTAC 77: UNESCO wan mark di 40th anniversary 26 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images UNESCO wan celebrate di 40th year since dem first do FESTAC 77.
Another thing we de for inside dis tori Hushpuppi: Big numbers behind Raymond Abbas arrest and why e shake Nigeria30th June 2020 Hushpuppi arrest video in Dubai make many wonder who be Ramoni Igbalode AKA Hushpuppi wey police catch for 'Fox hunt 2' operation - See wetin we sabi27th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Di girl try resist but dem overpower am for di bed top.
Sharibu na di only Christian wey militants kidnap among 110 plus school girls for Government Girls' Science and Technical College, Dapchi, Yobe State north east Nigeria on February 19 dis year.
But di Argentine pontiff also talk about "plenty plenty wahala" wey dey road.
For areas like Kidaro creek for K-Dere, di spill spoil all di fish pond and kill all di mangrove dia," im tok.